text
stringlengths
21
14k
Wit my personal experience for di civil war, I dey sure say we go overcome am."
But dem don already prepare dey wait am.
Tori pipo for Turkey dey report say di sailors dey im good health.
Di anchor don report di case give di National Commission for Women wey talk say dem go soon call am for investigation.
Another thing we de for inside dis tori Rabiu Kwankwaso na di latest pesin wey wan become Nigeria president for 201929th August 2018 Ekiti Election: 'Police slap me, come shoot me' - Govnor Ayodele Fayose11th July 2018 Ekiti election update: Who be Kayode Fayemi?15th July 2018 Ekiti election: EFCC delete 'parri is over...' tweet wey concern 1.3bn magomago for Ekiti16th July 2018 EFCC don deny "Parry is over tweet" say dem no laff Govnor Fayose17th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Afta di Live Show, di seven housemates wey remain for di house table Kidd eviction mata as dem sidon for dining table.
Hexzy Val, Brown Sugar also dey for hot chair.
Images show landmarks for di UK and US with calls to "Hit dem wen dey least expect it" and di hashtag "coronavirus".
Asamoah Gyan retire from Black Stars sake of 'captaincy issue' Why 21-year-old AS Roma Nigerian footballer retire from football Asamoah Gyan confirm en conversation plus de president dis morning wey he tweet sey en team go communicate decision give Ghanaians today.
Police catch di suspect on Sunday 5 Augus but dem say as at Monday, di suspect still neva wake up from im sleep because of di effect of di drug.
Na 5% of di population dey speak English for di country, di rest na French.
Im say di hospital get beta doctor dem wey sabi di job well well, say dem machine dey work well well, dem get good reputation and dem dey give beta drugs.
Dis na di new rate wey Nigerians go now dey pay for electricity According to di minor review of multi year tariff order 2015 and minimum remittance order for di year 2020 for di distribution companies wey NERC publish for dia website, NERC set projection for di cost reflective tariff wey go start in 2021.
God when!— AgbakaEye (@WarriSpokesman) October 17, 2019 End of Twitter post, 7 Another thing we de for inside dis tori Latest news on new minimum wage in Nigeria: Labour, goment finally agree salary adjustment18th October 2019 Budget 2020: President Buhari send 10.33 trillion naira budget based on 7.5% VAT to Nigeria National Assembly8th October 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal48 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
On Monday 14 November 2016 na im di parliament begin new calendar year for di West Africa country.
Agba Jalingo don regain im freedom afta ova 170 days for prison 17 February 2020 Wia dis foto come from, Twitter/@AmnestyNigeria Wetin we call dis foto, Agba Jalingo Di publisher of CrossRiverWatch, for Nigeria, Agba Jalingo don regain im freedom afta 179 days for prison.
I bin just break up wit my long time bobo.
EFCC boss Ibrahim Magu tok wey yan say corruption cause coronavirus na 'slip of tongue'
Although di kontri wey go get am tough pass na South Africa wey land Cairo wit only 12 players (out of wetin suppose be 21 players) because local clubs no gree release dia players.
Joshua team dey beg for fight - Wilder I dey ready for Anthony Joshua - Deontay Wilder Di boxer wey come from Shagamu, South-west Nigeria don already book Wembley stadium, di venue of im next fight but until now e no dey clear who im go fight dat day.
Another thing we de for inside dis tori 1:53 Video, QTMPY: Toke Makinwa don see shege ontop free work, Duration 1,53 Even multi media personality Toke Makinwa don see shege ontop free work.8th May 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020.
Khloe Kardashian don born baby girl
Eid el Fitr celebration: Buhari say make Nigerians stop to dey praise thief
How Cameroon IDP women di produce masks weh CHRDA go share for fight Covid-19 Di world bin praise di kontri on top di way wey dem take control di spread of di virus for dia kontri with mass testing and tracking.
"E get anoda young girl wey dem kill wey get earpiece for her ears, dem shoot dat one.
Joshua Okpata na one of dis kain people wey dem don laugh for shop before; when im neighbour bin send am to buy condom.
Another thing we de for inside dis tori BET Awards 2018: Five African artists wey don win am16th May 2018 Shatta Wale don put leg inside trouser with Wizkid fans16th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
'Fire and Fury: Inside the Trump White House' go get film
Special torchlight dey dey to to make more females go school.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Na so dis truck enter gbege when flood carry am comot road for Isinya, wey be like 60km from Kenya capital, Nairobi... Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Di flood come make di highway look like River Nile junior broda... Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, But dis children escape di heavy rain.
ria: Police don reject last position for world ranking 11 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria Police say dem see di report as bad belle for wetin di force dey do Di Nigeria Police Force no gree for latest ranking wey di International Police Association and di Institute for Economics and Peace do, wey put dem for last position for world.
I pray say my best go good enough."
Adichie say her friend Theo believe say French presido Emmanuel Macron visit Nigeria to join bodi wit Nigeria forces to fight Anglophone say if dem born you as Anglophone for Cameroon na big issue, as di Anglophone wey make up 20% of di population dey struggle to learn French while di Francophone pipo dem no send English at all Anglophone children dey hear am for school ontop di hand of dia Francophone teachers wey dey teach dem wit French and flog dem if dem complain say dem no understand.
Na wetin we take dey learn Wetin we call dis foto, Mistakes dey help learning You remember di saying "na mistakes we dem dey use learn".
tter tips on how to fresh during Harmattan 5 January 2018 Wia dis foto come from, Nduka Orjinmo Wetin we call dis foto, Harmattan dey reduce as water dey dey for air and dis one dey dry person bodi Harmattan don show for many countries for West Africa and as e show, e dey affect people different way.
Why Tennis star Serena Williams say she dey touch hersef
End of Facebook post, 3 Chief Executive of Consumer Protection Agency, Kofi Kapito explain give BBC Pidgin say despite say de price increase no sheda fair, free market dey allow make traders sell like that.
?— 'jibolayemi (@Chexfactor) October 17, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 This is the way to go.
Skip Twitter post, 1 “BE STRICT AND RIGID ON COVID-19 PROTOCOLS AS WE REOPEN SCHOOLS” SAYS EDUCATION MINISTER.
Maxwell Kyon, di lawyer of di Shiite leader Ibrahim El-Zakzaky tell BBC say around dis period every year dem dey do one march wey dey compulsory for dia religion.
On top dis, as things dey ground, e no possible for Chelsea to keep di Premier League title as dem League leaders Manchester City don overtake dem with big points.
Hijab girl don finally do lawyers call to bar Di Nigerian city wey if you be single lady, you no fit waka for night Salimah Ramalan Nuhu, na devoted Muslim Nigerian woman wey love her hijab no be small.
Another thing we de for inside dis tori Finance law: Wetin you need to know about di bill Buhari sign13th January 2020 More dan 70% of adults for North West Nigeria no dey use banks – EfinA13th July 2018 Diamond bank don marry diasef off give Access bank17th December 2018 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Julian Rademeyer from Traffic explain say di production of Rhino horn jewellery wan be like di kind thing wey dey happen for ivory trade.
Wetin we call dis foto, Dangote don arrange six hundred bed isolation centre or Kano State E go also get information from di state goment and di treatment centres.
29 January 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Di Bukom Banku Arena wey di fight hold fit carry up to 4,000 people for inside Manager of boxer Emmanuel "Game Boy" Tagoe, Baffour Gyan, don warn say make Isaac Dagboe no dream to fight im client as im no go pass three rounds if e try am.
She say: "Many pipo wey dey domestic violence wey dem dey drunk go also dey violent and bossy wen dia eye clear.
Tattoo and dreadlocks, although don dey popular wit young pipo on Nigeria, na something wey don dey tey for African society and no be new thing.
Senegal go now join Cameroon, Nigeria and Angola as Africa representative for dis year U-17 World Cup for Brazil.
President Vladimir Putin wen him open di Russia-Africa Economic Forum on Wednesday afternoon say Russia na one of di ten biggest food suppliers inside African market.
Coptic Christians and oda orthodox Christians for parts of Middle East plus those for Russia and Serbia dey follow dis calendar unlike di western or Catholic calendar wey dey celebrate Christmas on December 25.
Skip Twitter post, 1 Nigeria has responded to the COVID-19 menace with lockdowns, travel restrictions and food aid for workers.
NAFDAC don warn against use of paracetamol to cook meat Claims of COVID-19 cure only dey for social media - Nafdac No be only NAFDAC don condemn dis fruits dem, even di centre for Food Safety (CFS) of Hong Kong's Food and Environmental Hygiene Department don raise alarm tey tey.
Now dem dey demand say dem want make pipo wey dey travel for water across Nigeria to dey safe so dem no go die like dat because life jacket or oda safety measures no dey.
One female activist talk say na "great victory", while another talk say things "no go be di same again".
#BringBackOurTaadiGirls pic.twitter.com/SmVd00cxCI— #NeverForgetTheTaadiGirls (@Bridget_Otoo) September 16, 2019 End of Twitter post, 3 "We know where de girls dey, we dey work hard plus other stakeholders so say we fit bring de girls back home safely" Madam Addo-Danquahtalk media around April.
Di video wey im release show Davido and Tagbo together for car park and e be like say Tagbo no balance, im dey stagger anyhow like person wey drink.
Since Ancelotti first game on Boxing Day as Everton oga, only Liverpool (30) and Manchester City (19) don win more Premier League points.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: Why Nigeria reduce fuel price from N14518th March 2020 Ghana fuel consumers threaten court action if petroleum providers no reduce price10th March 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal26 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Another thing we de for inside dis tori Video, Nigeria 2019 Elections: BBC exclusive wit INEC officer wey dem force to declare fake result BBC don get dis hot gist unto one INEC returning officer wey dem force to declare fake result for Imo State, Nigeria.26th February 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?17 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Almost everitin for dia dey computerised which mean say e fit no dey waste time.
How African leaders like to answer big big titles 7 November 2019 Wia dis foto come from, Getty Images 'Your Excellency', wey be title most pipo dey use for presidents and govnors for Nigeria no go follow again for di name of Babajide Sanwo-Olu, di govnor of di kontri commercial capital, Lagos State.
Ms Agu Uka, wey don decide to star her own online business for now say although she enjoy her business she dey worry say di time wen she dey house go seriously affect her education.
Tori be say afta PDP give oga Aidoko di party flag bearer im challenger, Isaac Alfa go case to challenge di mata say im wan make court cancel Aidoko election.
Chris Anu, communication secretary for Southern Cameroons interim goverment for Amba TV say peace go only kam back if goment free all Anglophones weh deh dey for prison for seka de crisis.
Di armed herdsmen attack St. Ignatius Catholic Church, Ayar-Mbalom on Tuesday during morning mass, according to one source wey no wan mention im name.
Dr Stella Immanuel doctor video: Twitter penalize Donald Trump Jr for sharing Houston Texas doctor wey promote hydroxychloroquine video for Covid-19 treatment Damilola Banjo Broadcast Journalist, Pidgin Service, Lagos 28 July 2020 Wia dis foto come from, Twitter Wetin we call dis foto, Donald Trump Jr Twitter on Tuesday don penalize Donald Trump Jr., son of di President of United State, sake of say im post fake tori about hydroxychloroquine.
Those names include current judges and even senators like; Senator Ted Cruz and Senator Tom Cotton.
For Cameroon wey don win two games now, dem need to win their last group game on Wednesday August 23 to qualify.
Theresa May say make Commonwealth kontris change homosexuals laws 17 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, May say Commonwealth go support any kontri wey ready to remove anti same-sex relationship laws UK Prime Minister Theresa May don condemn Nigeria and oda Commonwealth kontries wey get laws against same-sex relationships and say dem go support kontris wey ready to 'reform'.
•Di ones wey wan enta business believe say dem need millions of naira to start.
udget 2018: Presido Buhari belle no sweet wen im sign Nigeria 2018 spend money plan 20 June 2018 Wia dis foto come from, TWITTER/NIGERIA PRESIDENCY Wetin we call dis foto, Presido Muhammadu Buhari bin send di budget give National Assembly for December 2017.
"I dey do my best now to use our resources to develop di kontri.
Coronavirus: Ghana 'fake doctors' dey sell 'cure'
ardi B and Offset divorce: Wetin we know about di separation of di American rapper from her husband 15 September 2020 Wia dis foto come from, Shutterstock American rapper Cardi B don file for divorce from her husband of three years Offset according to reports.
How army rescue 13 farmers from kidnappers hand Jaguda pipo don carry gbege go Buhari domot "I dey beg di pipo wey take my mama say make dem release her.
De joinder concern na Mrs Ngo Mispa (weh e get Paradis des Anges school) weh get problem wit Calixthe Beyala den deh call Paul Chouta e name say e bi accomplice.
a fake tori you dey read?
Tottenham 1-0 win over Everton on Monday evening carry dem to eighth to close di gap on fifth-placed Manchester United to seven points.
For di show, e turn im back to Trump, con add, "Yes, even as e get world top doctors, Trump still don decide to trust one doctor wey believe say pipo dey fall sick because dey masturbate and dat na from alien DNA vaccines dey comot."
Catholic Church: Pope Francis don remove 'secret rule' on sex abuse
Wia dis foto come from, Linda Igwetu Wetin we call dis foto, Linda bin dey live wit her sister Chinenye for Abuja during her 1 year NYSC service Im tweet say dem go do wetin dem fit do to bring di accuse to justice and prevent make dis kind tin no happen again.
But some years later, another one happen wey worse pass di first one.
For example, if you know say you wan attend any concert, you fit "unlock" your profile, so dat oda pesin wey don talk say dem dey go di same show go fit see am.
E even use di artist wey work for Fela artwork, Ghariokwu Lemi to do im own.
Di election joinbodi give names of some of di states an dem go publish di rest informate for dia website before dem close work on Thursday.
Di Wellcome report no look all di reasons behind low confidence but researchers say if e be say many factors dey involved.
As e be say action no too dey di game, we don manage find five tins comot, wey pipo dey talk about.
Di Bayern Munich and Poland striker don score 39 goals inside 33 appearances for im club dis season.
Atiku don kick-start plan to challenge Buhari for court Rivers APC change gear declare support for Sowore AAC party for govnorship election PDP tok-tok pesin Kola Ologbondiyan bin don tell BBC Pidgin say di order wey dem file on Tuesday don show say di party dey ready to fight APC for court wit di mind to reveal all di wuru-wuru wey happen for di presidential election.
"Nothing, absolutely nothing go fit stop our march di Flagstaff House," he add for en victory speech for di party headquarters.
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Drunkards Association dey go Oktoberfest for Germany20th February 2018 How shayo fit affect your mood22nd November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
China don invest for Africa well-well, and for 2016 trade wey dem do inside di continent reach $149.2 billion.
Nadine Gordimer bin call am "di father of modern African literature."
He add am say dis show na one of di biggest showcase of Nigeria diversity.
Nigeria ,Turkey go join hand fight terrorism and weapons smuggling
South-east govnors for Nigeria say dem no go donate any land to build ranch 9 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis no be di first time states dey say dem no go give land for cattle ranching Govnors of South-East states for Nigeria say dem no go give any land to take build cattle ranches for di area.
As par rehabilitation, Ganduje yarn say, dem don dey improve different centres wey dey di state and hopefully dem go add new ones soon.
Local tori pipo, New Vision, na im break di news afta Aguti father, Pastor Peter Ogwang mobilise family members to evict her husband daughter.
Dis na gbosa to anoda 365 days.