text stringlengths 21 14k |
|---|
See Aisha Buhari latest accolade Hard economy make me follow married men - Moesha Boduong All na for make di economy grow Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kemi Adeosun for March 2018 defend all di borrow borrow wey di Buhari administration don dey do But Nigerian pipo no suppose worri say di kontri debt wey dey increase fit make di kontri go back to recession, according to Finance Minister Kemi Adeosun. |
Eric Kaba Tah sabi pesin for Last Great Ape, LAGA tell . |
But now, one person wey dey represent di health union dem Adolphe Oussou dey claim say di government don take style ignore dia demand dem. |
Another thing we de for inside dis tori Zainab Habib Aliyu: Accused drug trafficker don regain her freedom30th April 2019 Zainab Habib Aliyu: How one bag wey 'change' to two take land her for Saudi prison1st May 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal14 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Meet di youngest woman to win Emmys for lead drama actress. |
Justice for Uwa: Rape story of Vera Uwaila Omozua provoke President Buhari to give marching order to Nigerian Police |
Skip Twitter post, 1 Military on a burning spree at Jerfon, a neighborhood in Meluf in Kumbo, Bui Division. |
Di main suspect Andrew Ogbuja dey police hand as di case still dey court. |
In fact I send dem evidence via WhatsApp but dem no do anything. |
Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face |
Another thing we de for inside dis tori Walter Onnoghen: Senate want Supreme Court to interpret suspension of Chief Justice of Nigeria28th January 2019 Onnoghen: Nigeria lawyers go avoid court for two days28th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
However, Dr Woolfson say, one tin dey wey apply to children no matter how old dem be. |
E fit be say na di jersey make am. |
Gunmen don kill seven police officers for Abuja 3 July 2018 Wia dis foto come from, AUDU MARTE Wetin we call dis foto, Some policemen bin protest for Maiduguri on Monday about dia allawee Gunmen don kill seven police officers for Abuja, Nigeria capital. |
Ambazonia defense forces leader for Southwest chief Cho Ayaba say deh no kidnap any tourists. |
Di organisers dey hope say dis carnival go be like Oktoberfest for Germany, wey be one of di biggest beer festivals for di world, and attract tourists come enjoy Lagos. |
End of Facebook post, 2 Another thing we de for inside dis tori 2019 prophecies for Nigeria: Wetin Fr. |
He also dey like say im wan cry wen im tok about im late mother, who die for 2007 from complications during cosmetic surgery. |
IPOB - Nnamdi Kanu: ''We get hope because our leader dey alive'' - IPOB 20 October 2018 Wia dis foto come from, Elliot Ugochukwu-Ukoh Wetin we call dis foto, Nnamdi Kanu don miss since September 2017 Some UK members of di banned Indigenous People of Biafra (IPOB) don confam to BBC say dia leader, Nnamdi Kanu dey alive. |
Di world body dey use di day to talk issues wey fit make town around di world to be better place to live inside. |
BBC Pidgin and oda BBC language services don dey organise plenti govnorship debate for many states for Nigeria as di kontri elections dey come near. |
People don already start to dey comment on top wetin Moshiri talk for social media. |
Katsina state na di home state of Nigeria president Muhammadu Buhari and as election dey corner for 2019, some dey question weda dis move na way to win vote for next election. |
For press statement inside on January 1, US describe Odinga in actions as "unconstitutional" sake of President Uhuru Kenyatta in election for October last year get backing from Kenya demma Supreme Court. |
Peace Dim, one young mother of two pikin wey di explosion affect im house, say she no get hersef again after di explosion comot di roof of her house. |
Mozambique, wey be di kontri wey di cyclone hit pass, a total of 600,000 dey in need of help according to Andre Vomic for di World Food Programme. |
For im tok-tok with leaders of di Nigerian Community wey dey live for Japan im say: "Few Nigerians dey di abroad wey dey give us bad name as dem dey engage in criminal activities. |
Dem say di tigers get chance do am because im no lock one of di gates wey dem dey stay well-well. |
Justice Amina Ahmad Bello, di mama of di Nigerian student wey die wey come give am petition on di death of her pikin for di kontri. |
Oga Joseph say doctor still dey attend to di suspect because e be like say e take plenti of di dangerous drugs wey be tramadol. |
Goment forces later hear say deh kill dia colleague, deh start shoot, burn motor-cycle, spoil pipo dia cargo, force pipo for leave market. |
Where and where UK Prime Minister go visit for Nigeria Theresa May say make Nigeria change homosexuals laws She say, na few pipo dey enjoy di kontri wealth meanwhile "87 million Nigerians dey live wit less dan $1.90 per day" and dis one make am get "more very poor pipo" dan any oda kontri for world. |
De papers na certificate for quality control from de agency weh e di control de tins weh deh import for see if na correct quality. |
Mr Johnson say: "for Maiduguri I meet those wey don suffer Boko Haram violence, including bomb and gunshot victims dem; I take my eye see how fight and poverty don chase people comot their own home." |
Scott McTomiany or Ander Herrera fit do di same job against Messi on Wednesday, and any of dem or even both of dem fit do di job. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon secessionist leader dem deh Abuja Lawyers go fit meet Cameroon secessionist leaders dem for early dis week.15th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Small pickin immunization too dey pain and dem dey always shout and cry as dem dey chook dem di injection. |
E go dey fast, effective and e no go touch pesin body." |
Mr Eazi, Burna Boy dey go Coachella Oda pipo wey win na Teni, Davido, Mr Eazi, Patoranking and plenti more pipo dem. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Local tori come show say na so 'okada' people come dey carry am dey sell for black market. |
Liverpool neva win di league since 1990. |
ria vs Morocco: Super Eagles chop 4-0 nacking for CHAN 2018 final 5 February 2018 Wia dis foto come from, FADEL SENNA Wetin we call dis foto, Nigeria striker Anthony Okpotu no see road take score for di game wey be rain-ball Morocco nack Nigeria 4-0 to jejely become di first host country wey go win di African Nations Championship - or CHAN - for Sunday final for Casablanca. |
However, we no know if dis be specifically sake of de Year of Return initiative, as dem no ask tourists make dem state on arrival de reason for dema visit. |
Dis na wetin she post say Quest tok. |
End of Facebook post, 1 Woliem e die bodi dey just now for mortuary for e village for Kumbo for Northwest region as de family travel for night. |
report - Lagos dey among di 'worst place to live' for dis world - report 14 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Lagos nack number 138 out of 140 kontris dm torchlight No Africa kontri follow for di top ten of di best places to live for dis world inside 2018, according to ranking wey Economist Intelligence Unit dey arrange evri year. |
Egypt zoo face fire say dem paint Donkey to look like Zebra How 'Wise Vagina' mata land for Ghana parliament Jiangxi goment bin don dey try collect coffin for di area as part of di province new 'no burials' policy but dia latest waka make pipo tok well-well. |
rian national identity card: How to use your phone get your National ID card from NIMC mobile app 16 August 2020 Wia dis foto come from, NATIONAL IDENTITY MANAGEMENT COMMISSION Wetin we call dis foto, National ID card Nigerians go fit begin dey use dia phone to get dia National ID cards without long queue, according to di National Identity Management Commission (NIMC). |
Im also win 4 Ballo d'Ors and 3 Golden boots wen e dey dia. |
'Three Billboards Outside Ebbing, Missouri' fit win best picture. |
Another thing we de for inside dis tori Supreme Court judgement kick out Rivers APC from 2019 elections8th February 2019 Supreme Court judgement on Rivers APC: Wike tell dem ntor!9th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Video, "I don tire to dey find Johnny"5th January 2018 Falz: Nigerian musician go show for Hollywood TV series15th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Malam Garba Shehu, senior special assistant on media say president Buhari go do talk-talk with Prime Minister Theresa May ontop Nigeria and British relations. |
So crime na di major consequence of unemployment." |
Goment wan block internet porn site |
Afta our tori pesin send am di tins wey im go like yan about, di army tok tok pesin no gree pick calls again. |
I no know wetin dem see but dem tell me to go back my cell," na wetin she tok. |
But chairman bi tell say e no di take order from pro-independence group and say e too na fighter. |
E di take some taim one-year wen we hear say deh di torture pipo before autunites go give green light for visit. |
-section: Wetin dey make pipo fear to use CS born? |
Although di social media company fit dey worry say pipo no dey go advert like before, e dey far beta dan old media business wey go suffer am pass. |
Substitute Alexandre Lacazette goal for di 68 minutes make am 2-1 to di visitors but again United no waste time to equalise as Jesse Lingard come from no where wire di ball inside di net after Sead Kolasinac bad backpass. |
According to di offense di Nigerian federal goment say Omoyele Sowore send message as per press interview wey im bin sabi say na lie to insult and cause hatred to di pesin of di president. |
I believe di way Moses take leave di national team dey sudden and nobodi expect am," Pinnick tok. |
Fashek wey im real name na Majekodunmi Fasheke receive 'quiet ceremony' on 21 August, according to wetin di musician manager Uzoma Omenka, tell di BBC. |
E no possible to categorise dis group of pipo as man or woman as dem no be any of di two. |
E tell BBC Pidgin say 12 of im relatives be victims and four don already die and dem dey pray to God to helep di odas to survive di burns. |
Dis na di first time di two teams go meet for third place match for world cup and two of dem neva win third place match before. |
Wia dis foto come from, Facebook Dem fit challenge executive order? |
But lawyers when dey defend Lee talk say im no know anything about the payments; dem go appeal against the court decision. |
"We dey continue to investigate and when our investigations reach final stage we go let una know." |
Court hammer injunction on NDC 'bobolibobo' presidential primaries Dem dey claim say Salaga be better placed as regional capital pass Damongo. |
Check your name First tin you need to know na weda your name or di name of you friend or family member dey di shortlist. |
Another thing we de for inside dis tori World Environment Day 2019 na good time to ask how far di Ogoni clean up for Nigeria?5th June 2019 Komkom pipeline explosion: Deadi bodi still trap inside swamp two weeks afta3rd July 2019 World Environment Day 2019: Pipo wey dey rent house fit still plant tree5th June 2019. |
Di music star do show for Nigeria for 7 December and for Ghana on Sunday 8 December wia she perform some of her hit songs to her fans. |
Him tell BBC News Tori person Karina Igonikon, say dis cult boys and criminals bin don kidnap am before and im family don pay ransom before dis killing come happen for New Year day. |
Di coronavirus pandemic don help Amazon stock to go up by nearly 80% since di beginning of di year, and Bezos' net worth, wey be roughly $115 billion on January 1, don rise too. |
Brazil cruise for dia South American qualifiers - but na after dem replace dia manager Dunga with Tite halfway for dia campaign. |
E make di rats dey strong kakaraka against sickness wey dey attack di immune system. |
Dooshima Abu , Abuja 11 June 2019 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Senator Ahmad Lawan and Senator Ali Ndume dey contest to become di senate president Nigeria go do inauguration today to welcome im tear rubber lawmakers into di Ninth Assembly. |
Wia dis foto come from, Eeben Barlow Di statement from di Army HQ say di attack ontop 157 Task Force Battalion happun on November 18 2018 but e no open mouth ontop how many soldiers die. |
Another thing we de for inside dis tori John Mikel Obi don begin look for new club afta im leave Tianjin Teda5th January 2019 Victor Moses don retire from international football15th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
E no tey news come say pipeline explosion happen naim dey rush go dia. |
Messi nack four pass Arsenal Wia dis foto come from, Rex Features Barcelona 4-1 Arsenal, 6 April 2010 Messi score four goals for di first time for im career wen e face Arsenal for 2010 Champions League quarter-final. |
Another thing we de for inside dis tori US: Wetin Trump border wall fit look like? |
Many of im fans around di world reach out to am to try to support am. |
Dis policy no be for individual kontris. |
Dem recently arrest Steve Bannon say im bin get hand for wuruwuru wey happun to di money dem get from charity for di purpose to to build Donald Trump wall. |
Victims - Nigeria flood 2018: We don turn homeless - Victims 21 September 2018 Wia dis foto come from, Reuters At least 40 pipo na im don die and hundreds lose dia domot dem inside 100 communities for Niger state, north central Nigeria wia floods don scata tins for weeks now. |
EC reaction to abnormalities The Electoral Commission (EC) say need for voters' registration exhibition if the registration exercise be perfect process no go necessary. |
Hot gbas gbos between govnor Obaseki and former APC national chairman, Adams Oshiomhole lead to di disqualification of Obaseki for di party primaries on top plenty accuse including say im no get certificate. |
Many names go dey di presidential ballot like Fela Durotoye, Prof. Kingsley Moghalu, Omoyele Sowore and mnany odas. |
8 June 2020 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, George Floyd face for street art for Berlin Germany Before im face as im lie down under police man knee, dey cry say "I no fit breathe", become di symbol of di "Black Lives Matter" fight for di world, George Floyd bin dey live life. |
Di thing happen for outside one college for Blagnac. |
Di total purse for di 2018 tournament na $53million more dan 5 percent increase ontop di $50.4 million for 2017. |
Goment neva respond to dis reports. |
olice - Doctors wey no treat pesin with gunshot wound don commit offence - Police 16 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di law say make di hospital first accept pesin with gunshot wound then later report to di nearest police station Police command for Lagos state Nigeria don warn doctors and hospitals say make dem no dey reject pesin wey get gunshot wound. |
Buruji Kashamu don enta 6ft - See how Nigerians dey mourn di Senator death Lagos state goment confam say Ajimobi die with coronavirus Obasanjo tribute to Buruji Kashamu dey vex kontri pipo Wia dis foto come from, Daily Trust Wetin we call dis foto, Wada Maida na ogbonge shareholder for Nigeria local tori pipo Daily Trust Newspaper Who be Wada Maida? |
Di American celeb couple announce di album for stage during dia On the Run II concert for London Stadium in di UK on Saturday, where di big screens begin flash "album out now". |
Another thing we de for inside dis tori Afcon 2019: Indomitable Lions no satisfy wit bonus, but decide for go Egypt21st June 2019 Burundi vs Nigeria: Ighalo score as newcomers nearly do Super Eagles strong thing22nd June 2019 AFCON 2019 dey start on Friday but Indomitable Lions of Cameroon delay journey to Egypt21st June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Nigeria go qualify if dem win Argentina. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.