text
stringlengths
21
14k
Ramadan: How to observe di holy month fasting inside coronavirus lockdown Abdulmalik Fahd Abdulmalik & Mansur Abubakar 24 April 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Woman wey dey pray Ramadan go start on Friday, 24 April, na so UAE moon-sighting committee tok for Thursday.
Dis week alone at least two attacks don break out for di city of Durban, KwaZulu-Natal.
As dem no write di law to cover Premier League and English Football League, na di referee go use im 'church mind' to determine di punishment.
Ghana must go: During di period of 1986, Nigeria presido den, Shehu Shagari ask Ghanaians make dem pack dia load and leave di kontri.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dogs and cats no dey spread Coronavirus You no fit catch di virus from animals Evidence no dey say your pet dog or cat fit dey infected with Coronavirus, according to the WHO.
Dem say dem make ready to prove to Ghanaians say chaw people be day for di country, but dem dey hide sake of fear.
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Other nominees wey dey di list na Diamond Platnumz (Tanzania) Cassper Nyovest, Caster Semenya (South Africa) and Eddy Kenzo (Uganda).
C-section: Wetin dey make pipo fear to use CS born?
Nigeria House of Representatives dey lie on top N5.8bn rice 'scam' for IDPs
Why court remove Dumo Lulu-Briggs name from Rivers Govnorship race Oshiomole tok am dis afternoon inside press conference wey APC hold to reply Atiku accuse say dem use rigging to win di election.
"E don reach more than one year since Boko Haram kolobi leah Sharibu and di painful tin be say nobody no where she dey or her condition even afta goment promise di parents say dem go release am."
Tunisia v Libya Wetin we call dis foto, Tunisia na number 1 team for Africa Tunisia wey bi di number 1 team for Africa according to Fifa ranking, need only one point for dia home match with Libya to qualify for di World Cup for di first time since 2006.
Di contestants include; Professor Yemi Osinbajo - All Progressives Congress (APC) Peter Obi - People's Democratic Party (PDP) Umma Getso - Youth Progressives Party (YPP) Alhaji Abdulganiyu Galadima - All Congress Party of Nigeria (ACPN) Khadijah Abdullahi-Iya - Alliance for New Nigeria (ANN) Di two candidates wey Nigerians go follow wit torchlight pass na Osinbajo of di ruling APC and main opposition PDP veepee candidate Obi, since na dem get real chance to win di election.
Full withdrawal na one of di five key demands of protesters, and dem dey also ask for full democratic rights.
But for some countries like Ghana, dis no happen yet despite say some 200 students dey study for Wuhan.
Another thing we de for inside dis tori How Tanzania dey kill mosquito24th August 2017 Nigeria: Three diseases wey dey kill pickin under five years and how to prevent am5th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
1813 pipo don die for Nigeria kill kill inside 2018
Na 2009 Iran see dis kain protest but e only happen for Tehran, di capital.
Four police officers injure for dat attack.
Story: Karina Igonikon Video: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori Di Nigerian city wey if you be single lady, you no fit waka for night12th October 2018 IVF: Di miscarriage wey I suffer pain me well well - Michelle Obama9th November 2018 2:51 Video, IVF: Wetin I cari eye see five times I do IVF to get pikin, Duration 2,5131st August 2018 1:54 Video, C-section: Wetin dey make pipo fear to use CS born?, Duration 1,545th June 2018 Pregnancy gap suppose reach at least one year before woman carri anoda belle - Research30th October 2018 Wife born five afta seven years of marriage witout pikin25th July 2018 Woman wey sell fake pregnancy medicine go spend five years for prison10th April 2018 0:56 Video, US: Di viral dancing Mama born girl, Duration 0,5625th September 2017 See as dis woman carry 9 months belle dey dance!25th September 2017 To dey sleep with back no good for pregnant woman20th November 2017 1:00 Video, Meet 10 year old Nigerian artist Kareem Waris, Duration 1,0027th May 2018 1:27 Video, Dotun Popoola: Di Nigerian ‘metal-bender’, Duration 1,2725th October 2018.
It’s only just been restored.— Umaru Fofana (@UmaruFofana) April 1, 2018 End of Twitter post, 1 Oda pipo sef follow share di mata.
Zamfara: Supreme Court rule say APC no get legit votes for 2019 elections inside Zamfara state 24 May 2019 Wia dis foto come from, Other Di All Progressives Congress (APC) don lose all di 2019 state Govnorship, National Assembly and State House of Assembly elections wey happun inside Zamfara State, northwest Nigeria as Supreme Court rule on Friday say di votes wey pipo cast for di party no legit.
Samuel Eto Fils go bi messenger for peace for Anglophone regions Cameroon: Phillippe Troussier don komot for shortlist Another thing we de for inside dis tori AFCON 2019: Cameroon workers for Olembe site di strike13th June 2018 Samuel Eto'o Fils wan share love with youths dem for Anglophone regions6th June 2018 Cameroon: Na goment go komot de name for new coach - Fecafoot31st May 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Career For 1960, im get im law degree LL.B from di University of Hull and call to bar for Middle Temple one year after.
How di policy go affect you Dis new policy go give you right to carri your old or doti naira notes go give banks and dem go give you new ones Di policy go give you phone number wey you fit call to report any bank wey no gree collect your old or doti naira notes Di policy go give you right to reject any doti naira notes wey any bank give and you fit report dem to central bank if dem no gree change di doti naira notes Di new policy also wan make evribodi dey handle naira notes well, make dem no doti, squeeze or spray am For di new policy, ATM machines no suppose dey bring out doti notes and if you see any ATM wey dey bring out doti notes, report am to CBN.
How people feel on top wetin di minister talk?
Another thing we de for inside dis tori Why Nigeria dey introduce 2nd dose of Measles vaccine6th November 2019 Cameroon don give e self 120 days for finish wit polio13th June 2019 Video, 'Polio no fit stop my ginger'20th March 2018 Polio: Nigeria dey prepare for WHO to declare am free21st July 2019 Video, Polio: Adamu Misa dey live with constant regret afta him decison31st October 2019 World disability day: 'To jump and shake my body na im hungry me pass'3rd December 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Im also ask di PDP to take necessary action.
Tokini say e hard to live with sickle cell anaemia because di crisis fit come at any time without warning and if e bad, na hospital e fit land pesin.
At least one pesin die for di northern district of Bahari according to doctors wey dey work wit di opposition.
Still ontop di Brighto mata she tell Lucy say two of dem agree say dem no go dey eat togeda, hold hands on dey play love like oda couples dey do for di house.
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram OFFICIALLY AN UNCLE YOU KNOW?
Another thing we de for inside dis tori Video, Seme Border Closure: Nigerians dey lament high price of food items5th September 2019 Nigeria border closure don epp us seize pass N1.4 billion items - FG14th October 2019 Nigeria border closure: Goment give five conditions to open border5th November 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
For generations de same problems di repeat but taim don reach for work laik professionals weh deh get for respect de sport pipo".
Many more gather outside to show their support.
Although football be game wey involve 10 players den 1 goalkeeper, Anas en investigations dey show say 'Number 12' fit change di game once money den deals exchange hands.
Wia dis foto come from, Instagram/ @biodunfatoyinbo Wetin we call dis foto, Pastor Biodun Fatoyinbo and im wife 'My husband no be rapist' Pipo wey don dey wait to hear wetin Pastor Biodun wife, Pastor Modele Fatoyinbo get to tok about di whole mata get di opportunity on Sunday.
Fada Cosmas Omboto Ondari don join church pipo weh deh don shoot and kill for seka Anglophone crisis.
Why Nigeria Police declare Dino Melaye wanted Court go continue case to comot Dino Melaye from senate Mr Melaye na di reason why di court Judge no gree give gofment lawyers di arrest warrant dem want.
Skip Twitter post, 2 BREAKING: Sporadic gunfire could be heard after a huge explosion in the centre of Somali capital Mogadishu.
#8thSenateValedictory pic.twitter.com/fy1e11EgGC— Abubakar Bukola Saraki (@bukolasaraki) June 6, 2019 End of Twitter post, 3 Saraki also explain give say need dey for executive arm of goment to constantly do tok tok wit di legislators on top di issue of budget, adding dat di National Assembly no be rubber stamp and di executive gatz understand say additions to the budget na part of National Assembly responsibilities.
Im be one time chief of staff and secretary to di Edo state goment.
Congratulations.#LagosCityMarathon #RunDiff pic.twitter.com/SiCpjjfxpq— Amama Benn Benedict (@AmamaBenn) February 2, 2019 End of Twitter post, 1 Di second and third Nigerians go pocket N2million and N1million as e be so.
pic.twitter.com/duUauuGWbv— Rajini Vaidyanathan (@BBCRajiniV) October 30, 2017 End of Twitter post, 1 US intelligence agencies dem don already conclude say Russian government try to help Mr Trump win di election.
Di Internal security pipo dey co-operate with police ontop dis matter.
Skip Instagram post, 2 View this post on Instagram Being home makes me happy....enjoy your weekend people!!!!
Another thing we de for inside dis tori Erica and Kidd video: BBNaija 2020 housemates 'entanglement' for di season five lockdown house3rd August 2020 Big Brother Naija Season 5 housemates biography: Lucy and Prince na new Head of House afta Nengi reign for BBCNaija lockdown27th July 2020 Big Brother Naija Season 5 housemates biography: What you need to know about di 2020 contestants wey just enta di 'lockdown' house24th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal24 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 10 Four tins Erica latest interview tell us about her.
Wia dis foto come from, FERDI AWED Di agency wey dey manage dis kain kasala say make pipo no go near areas wey get water in case anoda tsunami happun.
De Secretary-General join idea for opposition as deh di ask for decentralisation as yi deh for 1996 constitution make power go down from Yaoundé for regions dem more than before.
Another thing we de for inside dis tori Liberia: George Weah don become new president22nd January 2018 Liberia Election: George Weah don go T.B Joshua church23rd October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Australians don vote to support same-sex marriage
Emery na coach wey attacking football dey sweet am for belle.
How Davido #30BillionConcert take happen "We dey touched say people for all over di world still get interest give di Spice Girls.
Skip Twitter post, 1 The theft of the mandate given to Senator Ademola Adeleke will not stand.
oronavirus: Rwanda, Namibia don confam Covid-19 case 14 March 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, One passenger wear a mask as she dey wait for Bole International Airport for Addis Ababa Two more African kontris, Rwanda and Namibia, don confam dia first cases of coronavirus for dia kontri.
Di Reds qualify for di semi-final afta dem nack Premier League champions Manchester City for di last round.
?— Rih Nepal (@rihannaNepal) November 24, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
Dapchi Girls: Kidnap of schoolgirls don put kwesion mark for Safe Schools Initiative 27 February 2018 Wia dis foto come from, Alkasim Bala Wetin we call dis foto, Students of Dapchi after di militants attack dia school Afta dem kidnap more than 200 girl pickin dem for Chibok, Borno State for April 2014, di den president of Nigeria Dr. Goodluck Jonathan decide to rebuild and make normal life return to di north-eastern region of di country especially Yobe State, wey don see pepper for Boko Haram attacks since 2009.
Onnoghen: Wetin you suppose sabi about di National Judicial Council Na CCT make I suspend Onnoghen - Buhari President Muhammadu Buhari suspend Justice Onnoghen sake of say im no declare im property before im start work as Chief Justice of Nigeria for 2017.
Places wia women fit face harassment Motor parks Pipo for motor park, both male and female dey find harassment for motor pack dem.
De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020 2:27 Video, Coronavirus lockdown: Di untold story of dis Abule Ado explosion victims inside Lagos, Nigeria, 2,276th April 2020.
"For women to scrub dia bum bum for ground na di traditional way to take lay curse because evribodi both man and woman pass through woman come world and e no good for her to take am touch ground," she explain.
Wetin go happun if president or im vice waive dia immunity?
Di Medicine and Healthcare products Regulatory Agency (MHRA) tell people make dem go see dia doctor first, before dem buy any slimming pill.
Ministry of Health for Ghana since de outbreak of COVID-19 den test 15 suspected cases so far, all of dem test negative.
So far, D'banj neva tok anytin but im post video for im Instagram wia im dey dance to one of im hit songs, 'Olorun Maje' wey mean 'God Forbid'.
Teddy A - 'Evribodi dey equal' Wia dis foto come from, Tope Adeniyan/Instagram Tope Adeniyan a.k.a.
Wetin we call dis foto, Foto of Oshodi Transport Interchange wey our tori pesin snap on Tuesday Meanwhile residents for Lagos, South West Nigeria, bin dey hala for social media as news break say President Muhammadu Buhari go visit di state to commission some projects for di state.
De mami weh e get shock for dis kana tin from army weh e suppose protect e, tori how army pipo for Rapid Intervention Battalion, BIR, rape e. De mami weh deh married, claim say army rape e wen e massa bin go farm and just now e yi fear say e massa fit abandon yi.
End of Facebook post, 2 Na since September 24, 2019 na im court don grant Sowore bail and im lawyer Femi Falana say dem don fulfil im bail conditions but DSS no gree release am until Thursday 5 December, 2019.
Dis attack on top Christian farmers, no respect di curfew wey di state governor bin arrange on Friday, wey suppose reduce di vex-vex wey dey between di two communities.
Tanks and armed vehicles dey for di streets of di capital Libreville.
Falz The BahdGuy: 'My music get sense' Dem no support media player for your device Falz The BahdGuy: 'My music get sense' 12 January 2018 Nigerian artiste, Falz The BahdGuy na person wey don chook im hand for plenty things for im life.
Another thing we de for inside dis tori Swine flu: Medicine dey enter Ghana Dis na as dem dey fumigate di Kumasi Academy where some students bin die, so dat dem go fit run business as usual.15th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Croatian President Kolinda Grabar-Kitarović and oda foto dem as France cari World Cup go house
"So far as we get de results wey everyone know sake of we get wana polling agents dey give us dema results.
Oga Dan Agundi na im be chairman of di seven-man committee wey Kano Assembly give one month make dem investigate di videos.
"We no carry out dis action to kill or spoil anybody or dia business but clean di whole system."
Dis lockdown decree wey Prime Minister Giuseppe Conte, sign go affect about 16 million pipo wey dey live for cities like Venice, Modena, Parma, Piacenza, Reggio Emilia and Rimini.
Lion Mama: Di woman wey fight rapist wey attack her daughter
For Nigeria, all schools go remain closed until further evaluation.
David talk say Sophia na di most beautiful robot for di whole world.
He died today at First Cardiology Consultants, in Lagos.
Tope Alabi react to her zanku dance for viral video
Di lawyer add say EFCC need to stop dia rush-rush way, wey dey make dem run go court when dem never build strong case against di person dem wan prosecute.
No new taxes on Ghanaians Ahead of di 2019 budget reading today, Minority for Parliament dey predict say government go wan introduce new taxes like dem do during di mid-year budget review where dem introduce luxury vehicle tax den 35% tax on incomes which dey beyond Ghc10,000.
Governor Bagudu don even give dem accolade say dem do well-well.
Kano Police tok say dem go charge Idris to court after dia investigations finish.
But Trump no take mouth mention North Korea oil trade.
E say soldiers "don get moral training before dem go for operation" and dem "know say anyone we catch (wey disobey) go get punishment."
She say im use ''plenty power'' and ''wey give me pain'' rape am 24 years ago.
Anglophone crisis: Commission ask President Biya for apologise for pipo weh crisis affect Leocadia Bongben , Cameroon 4 June 2018 Wia dis foto come from, NCPBM Wetin we call dis foto, Pipo gada to tok dia mind Pipo dem for Northwest region use direct and clear words dem for tell National Commission for the Promotion of Bilingualism and Multiculturalism for e 'listen to de pipo mission' for Bamenda weti deh get for belle.
He say not minding di politics wey dey involve, im go clear di area of all di trailers wey dia operations dey responsible for di kain go slow wey dey tie wrapper for di area.
Di listing value MTN Nigeria at $6bn (£4.5bn).
Dat na subjudice" Abbo tell Senator Oluremi Tinubu, wey bin earlier ask am to swear oath before di senate committee.
"Di cause of di death in my opinion is asphyxia, due to compression to di neck - which fit interfere with oxygen wey dey go di brain - and compression to di back, which dey interfere wit breathing," Michael Baden, one former New York City medical examiner wey im family hire tok.
No just look and give money, den waka leave dem."
For 2010, e announce say im wan join 14 odas contest for govnor seat inside Osun State but dem reject am.
Di president dey expect di committee to oversee di execution of ogbonge deliverables, wey include recommending measures to make sure say dem continue to implement di plans even afta di tenure of different gomet don expire.
Di richest women for world For society wia some men believe say na taboo for woman to touch dia head, Gift tell BBC Pidgin how barbing dey go for her hand, and how she take get men to trust her, to fit show dem wetin she fit carri clipper do.