text stringlengths 21 14k |
|---|
Skip Twitter post, 1 So President Buhari went to Poland to respond to the issue raging back home about him being a clone? |
No be run I run - Former Catalan leader Another thing we de for inside dis tori Former Catalan President don surrender to police for Belgium Carles Puigdemont and four of im former Catalan advisers, wey Spain don declare say dem wan arrest, surrender to Belgium police5th November 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers51 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Why IPOB wan make Igbo pipo sidon for house for May 30 |
Coronavirus cure: Wen we fit expect vaccine for COVID-19? |
Many traditions see death as rite of passage - a transition to another form. |
And dey operate from bush wey dey around di villages. |
"Air Peace dey employ more dan 1,000 pipo, na just small part of me. |
urna Boy: Grammys, awards, collabo and oda tins wey im don achieve for music 13 February 2020 Wia dis foto come from, Twitter Nigerian singer and songwriter, Burna Boy say im be di best for Nigeria music industry. |
Car wey damage physically beyond repairs, nobody sef go import am." |
Madam Gates and oga Nassar don dey date since 2017 and dem engage during one skiing trip wey dem go. |
Another thing we de for inside dis tori US: 3 people don die for California shooting14th November 2017 US Mass Shooting: How many don happen for 2017?2nd October 2017 Video, Las Vegas shooting: Stephen Paddock kill over 50 people2nd October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Godwins blame di past goment say na dem no put anytin for ground wey dem go use implement di pension scheme. |
Make we torchlight di conditions and benefits of di two schemes: Black Wednesday as Kogi tanker explosion kill at least 23 pipo - Read wetin we know so far Food prices go continue to increase inside Nigeria in coming months? |
Labour Unions for Nigeria don suspend dia strike 30 September 2018 Wia dis foto come from, STRINGER Nigeria Labour Congress and Trade Union Congress don suspend dia warning strike onto minimum wage mata. |
But BBC don find out say even though dem no dey collect tuition fee, e get plenti oda money wey dem dey charge students for federal universities. |
"I fit tell by fact say im no know about dis until Saturday evening". |
Most pipo don reason am say di president dey ask security agencies to "shoot pipo" wey try dat kain thing, but oga Oyekanmi say no be INEC style be dat. |
Another thing we de for inside dis tori Niger: US don confirm soldiers wey die for ambush5th October 2017 US military for Africa fit increase because of 'Islamic State'24th October 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers21 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
E no end dia for di Argentine forward. |
Men's African Player of the Year: •Pierre-Emerick Aubameyang (Gabon) •Sadio Mane (Senegal) •Mohamed Salah (Egypt) Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria Asisat Oshoala bin win last year Women's Player of di Year award Women's African Player of the Year: •Thembi Kgatlana (South Africa) •Francisca Ordega (Nigeria) •Asisat Oshoala (Nigeria) Another thing we de for inside dis tori Mane, Aubameyang, Bailly na big names for Caf African Player 20171st November 2017 CAF don ban Ghana referee for life and dash oda African refs reach 10 years7th August 2018 CAF: African World Cup teams dem go get $500,0002nd December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Paris court dey judge accused Nigerian sex traffickers Spain don arrest popular Nigerian DJ wey dey force girls to do prostitution Mr Okoduwa tok dis one for Benin on Sunday during one advocacy programme. |
Madam Ekeopara bin go cover one event for di Institute of Management and Technology on Monday wen oga dem for di school harass and hand her over to police. |
Tok tok pesin for PHEDC John Onyi tell BBC Pidgin say na since 23 December 2019 na im IYC come block dia office for Yenagoa pursue di workers comot so dem no fit come work, wey make dem no fit give light throughout di Christmas and New Year season. |
Real Madrid new manager na Julen Lopetegui Im explain say dem sack Julen Lopetegui because di SFF only find out say im dey join Real Madrid afta di World Cup five minutes before dem announce am. |
Latest tori be say Access Bank don make U-turn alias reverse dia decision on di stamp duty charge. |
Meanwhile Pep Guardiola Manchester City dey travel go Italy too, to go face Napoli, team wey dem beat 2-1 for Etihad. |
#KofiMania pic.twitter.com/b6S7NcTC8y— ᶦ ᵍᵒᵗ ᵗʰᵉ ʰᵒʳˢᵉˢ ᶦⁿ ᵗʰᵉ ᵇᵃᶜᵏ (@E_Kelly17) April 8, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 EXCLUSIVE: @TrueKofi, @XavierWoodsPhD & @WWEBigE get emotional as they try to put the significance of Kofi's #WWEChampionship victory at #WrestleMania35 into words. |
Many people no expect as di mama wey bin get belle for seven months start to enter labour. |
Pastor Alpha Lukau e tori start circulate for social media wit video as e di bring man back for life. |
Last-last, Babalola talk say she believe some pastors dey see vision, but for others na wetin dey dia mind dem dey talk. |
Another thing we de for inside dis tori Walter Onnoghen: Buhari don suspend Nigeria Chief Justice, appoint anoda pesin25th January 2019 Onnoghen: Atiku, Nigerians react as Buhari suspend Nigeria Chief Justice25th January 2019 Non declaration of asset: Chief Justice of Nigeria Onnoghen get case with CCT January 1412th January 2019 Walter Onnogen: Federal goment want Chief Justice of Nigeria to step down22nd January 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?11 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
13 November 2017 Wetin we call dis foto, Alan Shearer do MRI scan, wey be brain x-ray, to check if im brain get palava because im dey play ball before-before. |
University of Ghana don ban 'sex for grades' lecturers We dey record like 120 rape cases every month for Port Harcourt - Doctors without borders Earlier on Thursday, local tori pipo bin report say wife of di Ekiti State Governor, Bisi Fayemi, dey sponsor bill to update di Gender Based Violence (GBV) Prohibition Law, 2011, so dat e go get tins like medical castration as punishment. |
Tunisia go hold dia second free presidential election 15 September 2019 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Seven million voters dey expected to vote Tunisia go hold dia second free presidential election since di 2011 uprising wey remove Ben Ali and start di Arab Spring. |
But she change her mind, later. |
Five ways to dey happy Dis one show say happiness level don improve small for Nigeria, according to di report. |
"E dey sweet us say we dey work wit Falz, im get beta talent and pipo like to dey follow am' na wetin BLK PRIME SVP Programming, Scott Scherer talk. |
E last three years Di war bin last for three years, starting from 6 July 1967 to 15 January 1970. |
Another thing we de for inside dis tori 3:37 Video, 'Nobody even wan understand me' - Jennifer, Duration 3,379th April 2018 Codeine syrup: See di place wey you fit go if you be addict11th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Oga Lalong don go social media to thank im voters, and to tell pipo of im state say "dis na time to put political differences to one side" so as to move forward. |
End of Facebook post, 2 Di unions na; Di National Union of Air Transport Employees (NUATE) and Air Transport Services Senior Staff Association of Nigeria (ATSSSAN) and di National Association of Aircraft Pilots and Engineers (NAAPE). |
Na we dey arrange soap go give El-Zazaky for detention US President Donald Trump don tok say di tin na 'terrible' tin and troway twale give di brave policemen wey enta di mata. |
2018 Winter Olympics: Simidele Adeagbo wey come last for heats don talk her own 17 February 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Dis na Nigerian athlete Simidele Adeagbo as she bin dey train for di 2018 Winter Olympics Di Nigerian wey be Africa first female skeleton racer for di Winter Olympics don nack her chest say she proud of herself, even though she come last for all her heats for di games for South Korea. |
Dress proper and dress for di work wey you dey find. |
Nigerian goment cut 'enough is enough' warning for Ghana vs Nigeria relations Ghana go begin international flights and reopen university On Friday August 28, 2020 Nigeria Minister for Information and culture, Lai Mohammed cut enough is enough warning give Ghana afta dem close retail shops of Nigerians wey dey dia kontri. |
End of Facebook post, 1 Another thing we de for inside dis tori Nigeria Presidential Election 2019: Who be di third party candidate?27th February 2019 Dumo Lulu-Briggs: Court don replace Accord party candidate name from Rivers Govnorship race28th February 2019 AS E DE HAPPEN Nigeria Presidential Election Results 2019: How Nigerians, world leaders celebrate Buhari re-election Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
ameroon: Explosion for protests while President Biya dey UNGA 22 September 2017 Wetin we call dis foto, Plenty men and women still dey come out, even though government don try to stop di protests Explosion don happen for Douala wey dey for inside Cameroon as protest dey go on for di English-speaking regions for di country. |
Research: Air pollution dey damage brain, make pesin no sabi book 28 August 2018 Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, One family dey struggle wit di effects of air pollution inside Delhi One new study don show say air pollution dey affects di brain so much sotay di pesin fit struggle for words or struggle to complete simple maths. |
International literacy day: 'My biggest regret na say I no fit read or write my name' |
As one of di ten biggest food supplier to Africa, Russia want make dem chook eye for di mata of sustainable partnership for agriculture. |
Director General of di Ghana Health Service Dr Patrick Aboagye don tok say dem go do exercise ontop di mata dis week to know di kontri strength to test all di passengers as dem arrive. |
Di monkey bin attack one man wey drive dem because dem carry im coconut and di wound land di man for hospital India elephant wey dey smoke dey confuse experts Wia dis foto come from, Wildlife Conservation Society India Wetin we call dis foto, E be like say di elephant dey smoke charcoal from fire wey dey ground and dey blow ash comot. |
Another thing we de for inside dis tori Why Man U sign Ibrahimovich again24th August 2017 David Beckham na football club owner for US!30th January 2018 Premier League: Man City need one more win afta Saturday result31st March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
End of Facebook post, 5 Another thing we de for inside dis tori Fulani herdsmen: Why we attack Benue people Di oga for Myetti Allah cattle breeders association for Benue State don tell say Fulani herdsmen attack Benue communities because some people thief dem cow.4th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip YouTube post, 2 Content is not availableView content on YouTubeDe external site no concern BBC. |
Venita et al should be ashamed of themselves! |
Gunmen don kill Elisha Abbo uncle, kidnap im stepmother PDP condemn Abbo, Atiku want apology Senator Abbo wey dey represent Adamawa North Senatorial District enta gbege afta CCT Video show say e beat one woman for one adult sex toy shop. |
Sante Fe shooting: Up to ten pipo don die March For Our Lives: Plenti protest for US on top gun control Court documents also show say di 17 year old refuse im right to remain silent and agree say im "shoot plenti pipo". |
Di result show say France wey be di 2019 World Cup host dey too 'fast' for Super Falcons wey be like say nobody fit help dem for di match. |
Another thing we de for inside dis tori Presido Buhari don sign di 'Not too young to run' bill into law31st May 2018 Young people wey dey ginger other people for di world4th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
End of Facebook post, 4 Again this last week noor he promise say government go prioritize solar energy, menerz no spare am. |
My favourite track on domestic violence and relationships, "maame hwe".— John Dramani Mahama (@JDMahama) February 9, 2018 End of Twitter post, 3 Di condolences dey pour in thick den fast for di fast rising star Ebony from Ghanaians and colleagues wey dey di industry inside. |
Dem advice applicants to check dia website for more instructions. |
Di latest operation na something wey connect with palava wey dey ground since di civil war of 1967-1970. |
Since 2017-18 season start, Fernandes don top di Portuguese Primeira Liga rankings for di most goal involvement (67), most goals outside di penalty area (9), most chances created (239), most shots (271) and most shots on target (114). |
"You dey look for at least about 5,000 followers minimum, im tok. |
Di event bin happun for Ladi Kwali Hall for Sheraton Hotel and na Enough is Enough collabo wit BBC News Africa, TVC News, Transition Monitoring Group, BudgiT and One, to organise am. |
BBC Africa Eye chook eye for inside di mata to take investigate wetin dey cause pipo to wan kill demself. |
For inside tweet, British singer-songwriter Ellie Goulding, wey collabo with Juice Wrld for her 2019 single Hate Me, describe di rapper as "sweet soul" wey for "go far". |
"Even a fellow judge call dey ask whether na true say o grant bail to di accused and i tell am say yes, i give the accused one of the toughest bail conditions wey i don ever give and dem meet am according to di law, so everything na according to how e suppose be we do am." |
'End SARS or we go protest for January 2018' |
Another thing we de for inside dis tori Police don arrest wuruwuru SARS sake of bribe mata for Lagos11th April 2018 Nigeria Police don arrest 20 'fake visa' people20th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"We want make di Riverbasin office dey release di water from dam wen e suppose be according to international standards, so dat e no go dey cause flood. |
'Madina-Adenta footbridge check like N4 canopy walk' |
Dis sack dey come afta di Gunners lose 2-1 to Frankfurt on Thursday, for di Europa league game inside Emirates. |
Di oga kpatakpata of di Nigeria Centre for Disease Control (NCDC), Dr Chikwe Ihekweazu, tell people make dem no believe any tori wey dey report say people dey pay to treat di disease. |
Anoda Cameroon army killing video dey boil social media As Sports Minister, Pierre Ismael Bidoung Mkpatt wan install dem e say make de know say kontri pipo dem laik for only win and say with dia rich CV e hope say deh go do dia work fain. |
Dis na di second time Jimi Agbaje dey contest for govnor of Lagos afta im come out as di PDP candidate for 2015 but current govnor Akinwunmi Ambode win am. |
Here is more information on the collection and at the bottom is a list of stores that will sell the jersey in Nigeria. |
Netherland Attorney-General, Cara Pronk-Jordan, talk say di weapons wey Kouwenhoven dey sell give rebels, dem use am do bad things and im still continue to dey sell di weapons even as United Nations ban am. |
Thank you @bbcafrica and especially @kikimordi for doing work to make sure the cycle stops with us. |
29 years old Sanusi Abdullahi explain give BBC Pidgin say na play im just dey play with di girl and e be no know say di mata go turn serious something. |
As she begin turn adult, she struggle to read and write. |
Nigeria corruption police EFCC say dem neva see video wia Govnor Ganduje dey 'collect' dollars Buhari travel ban: Six oda 'Executive Order' wey don shake Nigeria "Dis na very serious issue and I assure say if at di end of di day we find Governor Ganduje guilty we go impeach am because of di gravity of di offence but now na time for investigation." |
Another thing we de for inside dis tori Boris Johnson na UK next Prime Minister23rd July 2019 Boris Johnson win first vote to be Tory leader13th June 2019 Commonwealth Travel warning: Nigeria dey safe - Police reply UK goment20th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Zaner-Bloser National Handwriting Contest: Girl without hands don win di competition |
Sake of di coronavirus pandemic and lockdown measures for di kontri, most small businesses now dey survive on logistics and delivery services. |
Di Academic Staff Union of Universities announce for dia Twitter handle say schoolwork go open on Friday, 8 February, 2019. |
Deputy Commissioner of Police in charge of operations, for di FCT Command Umar Umar and one National Youth Service Corps Member with Channels Tv, Precious Owolabi, dey among di pipo wey die inside Monday clash. |
CATATONIA: 20 YEARS AS A TWO-TIME CANCER SURVIVOR Eric Alexandrakis MR. KNOW-IT-ALL John Waters SEKOU ANDREWS & THE STRING THEORY Sekou Andrews & The String Theory COMEDY 57. |
Another thing we de for inside dis tori How $43 million mata take waka2nd November 2017 How much Nigeria government don collect for inside Abacha loot?5th December 2017 Abacha: Nigeria go collect $321m from Switzerland26th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
With how people complain about roads for Ghana, dis effort by government dey show say tins go get better in 2019. |
Na small evidence dey to show if face masks even dey work. |
But di African Democratic Congress ADC say di only way to resolve di claims by PDP, AAC/APC and SDP na for INEC to release di number of accredited voters as di smart card readers record wey INEC National Chairman Prof Mahmood Yakubu order say go dey compulsory for di elections. |
DJ Arafat don die for motorbike accident 12 August 2019 Wia dis foto come from, AFP Contributor Wetin we call dis foto, DJ Arafat follow collabo with Davido to do song for 2014 Di Ivorian musician, DJ Arafat don die for road accident for Abidjan, capital city of Ivory Coast. |
Di Arsenal oga follow hear di news for internet, even though e no true. |
Taraba killings: Police don re-arrest kidnap kingpin Wadume 20 August 2019 Wia dis foto come from, Nigeria Police Wetin we call dis foto, Wadume bin contest to become lawmaker for Taraba state for di 2019 elections, but im no win Nigeria Police say dem don re-arrest suspected kidnapper ogbologbo, Hamisu Bala Wadume. |
End of Facebook post, 2 Skip Twitter post, 1 Oh lord, dumsor is back— OGYAM (@KwabenaGyam_) November 26, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Zoomlion won’t pick up our garbage. |
Him do im dare as housemates cheer am on. |
Angola, Mozambique and di Seychelles don all scrap anti-homosexuality laws in recent years. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.