text
stringlengths
21
14k
Why dis politician dey bathe twice a week?
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Tax dem wey government wan take get money27th November 2017 #Paradisepapers: How rich people dey dodge tax6th November 2017 UK property: Nigerians dey para say dem fit lose dia house12th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Lagos gas explosion: Pictures as e happen 15 January 2018 New Informate 16 January 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Lagos gas station fire Na two people die for di fire wey happen for gas station for Lagos, Nigeria.
Dis one dey happen as plenty people don join mouth say wetin dey happen to Rohingya Muslim no dey good.
Wia dis foto come from, BBNAIJA/TWITTER Wetin we call dis foto, Ebuka Obi-Uchendu na di host of di show Every Sunday di housemates go take part for di live eviction.
Jamal Khashoggi: Turkey wan expose how di journalist die inside Saudi embassy 20 October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Turkey on Saturday swear say walahi, dem go reveal how tori pesin Jamal Khashoggi, take die for Saudi Arabia embassy wey dey dia capital, Istanbul.
Oga Atiku Abubakar, welcome to di campaign - Festus Keyamo Aisha Buhari wan shake APC table?
Di Red Devils don win all dia matches so far and dem dey top dia group.
E no good to use dis kain pipo joke but, if you be di kain pesin wey dey confuse for road well-well, make you sidon read dis correct tori.
Wia dis foto come from, HOTR Lagos Wetin we call dis foto, Donnie McClurkin na American singer and minister wey don win plenti ogbonge awards.
Another thing we de for inside dis tori Loom Money Nigeria: CBN don cut pipo warning about di 'Ajo' scheme9th May 2019 Menzgold do clients for Ghana 'mugu' plus fake gold 'Aurum Utalium' den sheda lock dema investments?26th September 2018 Sergei Mavrodi: Wetin Nigerians dey talk about di godfather of MMM wey die26th March 2018 Nigeria: One year after MMM waka with people money12th December 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal46 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Serious hunger dey Nigeria - UN 9.
Dem dey charge small money from five Ghanaian cedis ($1; £0.50) to do affidavit, reach 1,000 cedis for "letter of administration".
First, voters wey reach voting units for dis one week exercise fit see say officials still dey paste di register for wall, so you go need wait for dem to finish if your name no dey wall already.
Dis services na part of di largest investment wey di BBC World Service don do since di 1940s and na di UK government put money for am.
That Pastor Adeboye thread is horrible on many levels— ebele.
"When I first hear about di competition, I challenge mysef.
Govnor Wike tok-tok pesin Simeon Nwakaudu don die - See wetin we know See six important tins Gov Wike suppose reconsider before di next Rivers lockdown Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
But 10 days later, Deepak die from serious wunjure.
Kidnappers don free Samson Siasia mama 29 September 2019 Wia dis foto come from, Amabebelakumo James Siasia Wetin we call dis foto, Few days ago, Siasia bin beg di kidnappers make dem free im mama Di mama of former Nigeria Super Eagles coach Samson Siasia don regain her freedom afta she spend ova two months for kidnappers hand.
Di total money wey INEC collect from di federal goment to take conduct di 2019 general elections na N189.2bn ($ 523m) Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Former President Atiku don always maintain say na im win di presidential elections and say if INEC gree im team to torchlight di election server, im go prove say dem change di numbers wey dem take declare Buhari winner.
August, 2004 Federal Goment increase di price from N50 to N65 per litre.
Findings from eye witness reveal say di boys wey dem suspect to be yahoo-yahoo bin go Osun shopping mall to buy things before di JTF officials begin chase dem.
Abacha loot: Five ways poor pipo fit collect N5,000 per month Make we try trace am One area wey Nigerians dey yab government be say dem no dey clear about how much dem don see collect, so because of dat e dey hard to talk, but make we try.
Another thing we de for inside dis tori Zimbabwe: Cholera don kill four people22nd January 2018 Zimbabwe don crown dia first Miss Albino18th March 2018 Zimbabwe: 'Make una take am easy'15th November 2017 Zimbabwe: President Robert Mugabe don resign as president21st November 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'My breasts wan kill me' Police wey don alreadi arrest di nurse wey get hand for di procedure as well as Dr Furtado babe, declare am wanted afta dem begin find am no see.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Others say dia own na make solution to di Fulani herdsman mata dey.
Another thing we de for inside dis tori Lebanese Prime Minister don comot office, say dem wan kill am4th November 2017 US don charge Iran man wey hack Game of Thrones22nd November 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers18 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Ghanaians get hand inside Libya slavery8th March 2018 I go help Ghana fight corruption - Buhari6th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
See quotes from Nigerian leaders on 2020 International Youth Day President of di 74th session UN General Assembly, Tijjani Muhammad-Bande, use di day give gbosa to all di youth for di tins wey dem dey do for di world.
Ahmed Muhammed Mayo - Special Assistant (Finance & Administration) 8.
According to numbers dem from Gun Violence Archive, (one NGO wey dey collect information about every shooting for US) by 2 October 2017, na 273 mass shooting don happen since dis year.
Odas like di British Foreign Secretary Jeremy Hunt, di US Embassy for Ukraine and di European Council Presido Donald Tusk bin tell am congratulobia for Twitter.
Sources for di CID say Chika extradition to Ghana go prove quite helpful to solve di case of di Takoradi girls who di Inspector General of Police (IGP) announce on Monday say dem believe say don die.
Most times she dey comot around rush hours wey drivers and pipo wey dey waka for road alias pedestrian dey hustle to go house and as she stand dey direct dem.
Oga Mohammed add say Presido Buhari dey committed to free media but make di press dey try regulate dia sef for di sake of di kontri and di sake of di industry.
Why social media dey para for wetin Prof. Sagay tok about Kemi Adeosun Ghana gov't new AMERI arrangement from $510 million to $1.3 billion dey 'borst' mind For statement wey di Nigerian presidency release last week, dem describe say di loan na between Galaxy Backbone of Nigeria and Huawei Technologies of China to take "develop information and communications technology" according to di plan wey Buhari administration don put down.
Zimbabwe: "Na jobs, jobs, jobs we want" - Mnangagwa Zimbabwe: How Mnangagwa take different from Mugabe?
Another thing we de for inside dis tori Daurawa: Na who dey punish di Hisbah oga for Kano?20th February 2019 Kano Hisbah wan begin seize motor wey carry beer2nd January 2019 Fainting Dance ban: Kano Hisbah need sabi say dance fit come in any form16th November 2018 Kano: Meet Christians wey like to carry dia case go Islamic police, Sharia court14th November 2018 Aphrodisiac: Man chop beating for Kano say im use loudspeaker dey sell manpower melecine10th January 2019 Kano mass wedding: Why goment dey beg big men to marry more wives18th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
pic.twitter.com/eDtTlNi2TZ— Ola Brown(Orekunrin) (@NaijaFlyingDr) February 7, 2018 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Former Arik ogas wan sue over Ethiopian takeover11th September 2017 India: Jet Airways suspend two pilots wey fight as dem dey fly4th January 2018 Bedbug on BA Flight: Ghana Aviation Minister dey vex19th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you54 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
22 June 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Coronavirus still dey wit us.
Di former President Jonathan dey 61 years old and throughout im life, neva open any account, nor get property outside Nigeria."
Oga Shehu say Abaribe no get right to make dat call wen e himself no di obey law and as e dey e neva fit produce Nnamdi Kano wey e help receive bail from court.
Bollywood star Priyanka Chopra don marry her bobo Nick Jonas Infact tori pesin, Dhruva Balram tok say, "as pesin wey wan grow as model, no be good tin if you take foto near black pesin."
Oga Buhari wey dey fly flag for All Progressives Congress - APC don get reputation among Nigerian politicians say im dey honest even though many dey see im campaign as one wey dem just dey spend money yanfu yanfu and waste resources.
Gospel Kazako, owner of Zodiak Broadcasting Station, Minister of Information.— Alfie Saweta (@Osaweta) July 8, 2020 End of Twitter post, 1 Anoda tweeter user tok Hugo Mlewa say "Im for avoid family relations for im cabinet, son of, husband of, brother of..." Skip Twitter post, 2 .....he should hv avoided family relations, simple...son of...husband of...brother of... Work hard work hard while he is lazy appointing families...Chilimasaid Malawi is not a family affair... two families.
Elisha Abbo: Court don adjourn di Senator criminal assault case to August
For 2016-2018, di theme na: "We can, I can."
Inside di same community sef, burial ceremony no be di same tin at all.
Tori be say police don declare wanted Senator Melaye wey be right hand man of Senate President Saraki sake of accuse wey concern using of thugs to attack one police officer.
Im tell say im dey sure say pipo go fight government to reduce di money but if e no work, na di tenants go suffer am.
ameroon WWF, Roger Milla Foundation don waka for protect environment Leocadia Bongben , Cameroon 17 March 2018 Wetin we call dis foto, Climate change na serious mata wey dey affect everybody for world WWF (World Wildlife Foundation) Cameroon and Roger Milla Foundation don waka for protect environment for streets dem for Yaoundé.
Wia dis foto come from, Twitter/@HHShkMohd Wetin we call dis foto, Before di announcement, tourists fit visit UAE with free multiple entry visa for up to 90 days, from di date of entry.
Nigeria: Ex-President Jonathan want N1billion to appear for court
Skip Twitter post, 1 There has NEVER BEEN a document where I supposedly announce that reports of the October 7, 2018 presidential election were burnt down to ashes today at the Yaounde Conference Centre.
Sierra Leone Mudslide: Burial na today E also troway salute give oga Koroma, di Sierra Leone president wey just comot.
Last week President Muhammadu Buhari give order say make dem fly am go London after im stabilize small for hospital.
So help dem find professional wey go fit take di mata up.
Maj. Gen. T. A. Gagariga na im go head di committee wey go submit dia report by month end for March 31 2019.
Nigeria: Amnesty want make dem look 89 oil spill case again for Niger Delta
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis: Rights groups say United Nations Security Council dey keep quiet.4th June 2019 UN want Nigerian goment to provide food and house for 10,000 pipo inside Borno11th April 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Di Nigerian bridge wey dey like octopus
Another thing we de for inside dis tori Edo state news: Godwin Obaseki don join People's Democratic Party PDP for dia social media account welcome di governor for inside post afta e pick up e membership card19th June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
See di video of wetin Pete Edochie tok; Skip Twitter post, 1 Pete Edochie had this to say about men who kneel down to propose to their women.pic.twitter.com/olgxdf3GWh— World Publicist (@IsimaOdeh) February 20, 2020 End of Twitter post, 1 Dis na how pipo take react to di mata Skip Twitter post, 2 Papa Adeboye (who has been married for 53 years) and Pete Edochie (who has been married for 51 years) shared their views on marriage and relationship, you're bashing them.
To helep fight sexual harassment for higher institutions, she say time don reach for pipo to begin speak out "becos di culture of silence don do."
Mr Barau na him bin be di oga for operations.
No be today Federal goment for Nigeria don bin plan to stop importation of petrol.
Saudi Arabia wan begin allow tourists to visit
But, experts say de real function for de army na source for political violence under cover for military defence secret.
Di president bin promise di mama and papa dem say im go bring back di girls for di beginning of im first term for office.
WBA and IBF World Heavyweight Champion Joshua go jam WBO title-holder Parker for Cardiff Principality Stadium.
Wia dis foto come from, Tesem Akende Wetin we call dis foto, Army and police with other security people go visit Kasuwa Magani after di fight.
Many Nigerians don fall victim of trafficking for Italy, Libya and oda kontries for world.
FG - Nigeria no be headquarters of poverty - FG 28 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di report say na 87 million pipo dey inside poverty for Nigeria Federal Goment for Nigeria don reject report wey claim say Nigeria don enta number one for poverty level for di whole world.
Buhari don give greenlight for community police
George Floyd: 'Black lives matter' deaths wey shake America 27 May 2020 Wia dis foto come from, Ruth Richardson/Twitter Pipo wey dey do we-no-go-gree waka enter streets for America city of Minneapolis to protest di death of one black man wey die for police hand.
Jacob Zuma: Pressure dey on South Africa President to resign
Afta di burial end, dem give di family dem one Nigeria flag, N30,000 inside envelope and death certificate wey dem go need to process and collect oda entitlement.
Di latest International Labour Organisation Report say di salary gap between men and women dey near 20%.
Wia dis foto come from, NY Daily News Wetin we call dis foto, Eric Garner with e wife Esaw Eric Garner "I no fit breathe," na di same tin wey Eric Garner tok before e die.
After dat e go enter South Africa where e suppose attend Hugh Masekela burial.
"E no mata sef, because I know.
Dis one come bring wahala for Middle East peace effort as di Arab World and some Western Allies dem vex well-well.
For im interview wit Channels TV, di minister bin say di doctors wey dey go abroad, dey send moni back to di kontri, wey dey help Nigeria.
E mean say people wey dey use electric inside di country go pay less money next year than di one dem dey pay dis year.
"As di shooting bin dey go on, I come open all my doors so I go get protection as I pull di pesin wey fall beside my car enta inside, with di man wey bin dey di motor behind me we begin try to dey treat im wound, but as I dey try compress am, my hand start to dey shake.
Metuh, wey collapse for court on Monday, no show on Tuesday as dem kontinue wit di case.
Di tok "I no fit breathe" wey George Floyd mention many times before im die don become popular worldwide as protest slogan against police brutality for di United States and against police no dey face prosecution for dia actions.
Di Druze constitute a small percentage of di population but play an influential role in Lebanese society.
(@patramills) May 22, 2019 End of Twitter post, 4 But all in all, Rema don be vibe and e recently tok for interview wey im do with imself say dis Rema EP na just make im fans use jolly as im still dey come with more.
Cameroon opposition glad as Elecam wan komot polling unit for palace and barracks Nine candidates go run for 2018 presidential elections, no woman Before ELECAM say na lie say make voter no use telephone for polling station, one presidential candidate for PURS party, Serge Espoire Matomba bin don komot release condemn de decision.
Another thing we de for inside dis tori BBC Akwa Ibom debate: Candidates go dig am out for debate14th January 2019 30:13 Video, Codeine addiction: Wia Nigeria dey now - BBC Pidgin town hall debate, Duration 30,1314th August 2018 BBC Pidgin Essay Competition: How former student para wen e win BBC competition7th August 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020.
Di govnor say some pipo wey dey live for Jefferson City still dey trapped and dem don send emergency teams across di capital city.
Barrister Bukarti also outline steps wey goment suppose follow to end di problem for northwestern Nigeria.
Her name is Sadè so I better see women wearing gele’s, men in agbada’s and our princess chilling in the castle eating pounded yam and è̩fọ́— Tina Snow (@xmotyx) July 29, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 This should have @JemimaOsunde playing Sade.
Clarence Seedorf and e kombi no bi dey for shortlist and deh interview dem afta Sven-Goran Erickson.
Na popular tok say behind evri successful man, na woman you go see.
"Na wonderful opportunity for me for wetin be high-quality project."
Another thing we de for inside dis tori Cameroon school kidnap: 'Di kidnappers hit some pikin dem wit guns' - Pikin wey escape6th November 2018 Paul Biya: 85-years-old take oath to rule Cameroon for anoda seven years6th November 2018 Cameroon: 'Absentee president' and six oda tins you suppose sabi about Paul Biya6th November 2018 Cameroon: 79 pikins, principal, two teachers plus driver na im dem kidnap for Presbyterian Secondary school Bamenda5th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"Ibrahim na 5 year old and im decide to follow im sister go di sand place and dia e happun, i personally take wetin happun as an act of God, i dey sad but God don write say naso this thing go happun."