text
stringlengths
21
14k
Could damn near push someone to suicide.— Toolz O.D (@ToolzO) June 25, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 It's all fun and game....
As at March 4, ova 70 kontris don cofam coronavirus cases, according to report from Pharmaceutical Technology.
Even though di A.U dey hope to start one single market for Africa economy, only 44 kontris don gree for di plan.
Another thing we de for inside dis tori Yemi Osinbajo: Vice presido office no be joke again for Africa15th August 2018 Equatorial Guinea Government say dem don stop 'coup'4th January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, Meet 10 year old Nigerian artist Kareem Waris, Duration 1,0027th May 2018 1:58 Video, Laolu Senbanjo: Beyonce use me as her Ori bodi artist, Duration 1,5830th January 2018 1:29 Video, Kofi Annan: Ghanaian speed artist do reverse speed painting tribute, Duration 1,2913th September 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020.
On March 4, Justice Senchi wey grant di order say political parties must to obey dia constitution, and as im don chop suspension from im ward Oshiomhole no suppose dey work as party chairman.
BBC Pidgin torchlight some major tins wey pop up from di nine track album Police Brutality Wia dis foto come from, POLICENG_PCRRU/TWITTER Wetin we call dis foto, Protests bin dey to end dem because of harassment Di first song for di album Johnny chook eye well-well for inside di police maltreatment of citizens for around di kontri.
Im go replace Kwesi Nyantakyi from Ghana, wey resign afta video wey show as e be like im collect money from undercover reporters.
India arrest nine Nigerian drug sellers wey attack police wit knife 29 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Police for Delhi, India arrest two Nigerians wit one lady from Kenya ontop suspicion say dem be drug supplier Nine Nigerians wey carri cocaine join bodi don fall police trap for India, according to tori.
Di law say police no fit "discriminate sake of pesin national origin, race, colour, religion, or sex."
Na five airports for di kontri wey goment give green light to begin operate commercial flight.
Another thing we de for inside dis tori Video, President Buhari don return to Nigeria19th August 2017 Buhari speech: Nigerians talk to BBC Pidgin21st August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Na so kontri pipo begin fear say goment go devalue di naira, wey come make pipo dey rush to buy dollar keep.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Tension dey Manyu division6th December 2017 Cameroon: Anglophone matter make opposition party scatter Prime Minister speech29th November 2017 Wetin dey make Southern Cameroon Vex?26th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Housing: See how much you fit use build house for Nigeria16th August 2019 Six reasons why so many buildings collapse15th March 2019 House to rent: Areas for Lagos young pipo fit live wey no too cost4th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Na special day wey pipo dey take honour and celebrate dem papa.
E say if di children no go school, e go affect dia future for tomorrow; e want di government and di teachers to join mouth talk to solve di problem for di interest of di children.
Dis one happun Saturday last week along Iwoye bridge for Itokin-Epe road for Ikorodu.
Another thing we de for inside dis tori New York measles outbreak: Lawmakers say no more religion excuse for vaccination14th June 2019 Malaria vaccine to protect pikin go test run for Malawi for di first time23rd April 2019 Cameroon don give e self 120 days for finish wit polio13th June 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Are we in a jungle here?
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 For di first time after sometime Caf decide to bring back di award for di best African player wey base for Africa for award wey dem call - Interclubs Player of di Year and na 20 Africa-based players make di nominees list.
E sometimes enta back into di rap game wen e comot with "Big Willie Style" among oda albums but no drop im acting career.
Wia dis foto come from, AMINU ABUBAKAR/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, For 2016, plenty Shia Muslims enter road for Northern Nigeria make dem free dia leader.
Wia dis foto come from, Meriam Jane/Facebook Ndubuisi talk say she watch plenty Romanian programs for TV and come see say different kain music don dey do well for di country.
If you have been cured by this drug, share your story online using this hashtag.#HCQWorks pic.twitter.com/KRjtiPeeH9— Stella Immanuel MD (@stella_immanuel) July 28, 2020 End of Twitter post, 1 Covid-19 'na diabolic spiritual battle' - Dr Stella Immanuel tok, as more informate about her don comot Why Facebook remove video of African doctor wey promote hydroxychloroquine for Covid-19 treatment Earlier on Tuesday, Facebook, Twitter Periscope plus oda social media sites bin pull down viral video of Dr Stella wia she claim say she use hydrochloroquine, zinc and antibacterial medicine, Zithromax to treat 350 patients for United States of America.
He get experience as player for four of di biggest European leagues, Premier League, Bundesliga, Seria A den La Liga, wey he score goals wherever he go."
End of Facebook post, 1 She bin don sick since 2010, wen dem find tumour for her bodi but she tanda for ground and even try to do some live performance afta she do surgery.
During Nigeria civil war, he follow Republic of Biafra fight.
Na for di Council of di Entente, wey be di seat of di National Council of di Revolution, where dem kill Thomas Sankara for 15 October 1987 dem go construct di statue.
SpaceX na American company wey dey provide commercial and government launch services ontop im Falcon 9 and Falcon Heavy rockets.
pic.twitter.com/4jHhaNnSh6— Javad Zarif (@JZarif) August 4, 2020 End of Twitter post, 9 Qatar Qatar Emir Sheikh Tamim bin Hamad Al Thani call President Michel Aoun to offer im sorry message, according to di state-run Qatar News Agency.
Lyrical confusion Skip Twitter post, 1 j. cole: “i left a flock of rappers dead and buried a verse from me is like 11 birds just did the math, that's like two thousand dollars every word” me: pic.twitter.com/dqeXaTKFan— Genius (@Genius) June 26, 2019 End of Twitter post, 1 Life mata Skip Twitter post, 2 If I wanna have my second and last kid by the time I’m 28 and I want them to be 2 years apart, and since we have to be married for at least 3 years before and I have to graduate a year before marriage then I should have met my soulmate... last week.
Once di virus dey your body, e no get any way wey you fit take kill am- your body just need to fight am off.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Canada big well-well... Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nauru less so 5) E bin change name Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di Commonwealth head of government bin meet for London in 1969 Dem form di new Commonwealth for 1949, after dem remove "British" from di name and dem com say to allegiance to di Crown no go be by force again.
She also be spokesperson for the AFAWA initiative (Affirmative Finance Action for Women in Africa) wey she dey advocate say make women dey get money to do business.
Di law no affect European and Asian countries.
Nigeria: Oil price crash to below $30, wetin e mean for your personal moni
Na 73 people die for di 1 January 2018 attack.
I could never have imagined that a year later, all the hard work that went into this production would serve a greater purpose.
Opp, Police College Panshekara Kano Sate KANO Vitae Computer Institute Centre -2, Kings Garden by Airport Rd, Opposite Total Filling Station, Brigade, Kano KATSINA Al-Qalam University, MS-II ICT Centre, Tafawa Balewa Way, Along Dutsinma Road, Katsina State KATSINA Barda International School, Near GRA General Mosque, Katsina, Katsina State KATSINA CBT Centre Zonal Education Quality Assurance, Malumfashi, Katsina State KATSINA CBT Centre, Zonal Education Quality Assurance, Daura, Katsina State KATSINA CBT Centre, Zonal Education Quality Assurance, Dutsinma, Katsina State KATSINA Funtua Zonal Education Quality Assurance Office, CBT Centre, Funtua, Katsina State KATSINA Isah Kaita College of Education, Dutsin-Ma, Katsina State KATSINA JAMB STATE OFFICE, KATSINA (REGISTRATION ONLY) KATSINA Kuramy Academy, Adjacent GSS, Bakori Katsina State KATSINA Umaru Musa Yaradua University, Computer Lab 1 Centre, Dutsinma Road, Katsina, Katsina State KATSINA Umaru Musa Yaradua University, Faculty of Natural & Applied Sciences, Dutsinma Road, Katsina, Katsina State KEBBI Command Science Secondary School Boys ICT Centre, Along Birnin Kebbi - Jega Road, near Aisha Buhari General Hospital, Jega KEBBI DIT COMPUTER SERVICES, ABDULLAHI FODIO DAY SEC.
don collect all 12 episodes togeda, make you see for yasef.
Dis no be di first time wey Police for di kontri don ban Wine concert, wey like today, make many fans to para ontop social media.
Kano zoo lion wey escape don dey captured, afta e chop all di goats 20 October 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Residents for Kano go fit sleep wit two eyes again afta zoo authorities confam say dem don capture back di lion wey escape comot im cage on Saturday.
Justice Tanko don take on di role as acting CJN since January 2019 afta dem suspend di former CJN Walter Onnoghen on top accuse say im no declare im assets.
Im get di land from di extreme south of di kingdom to di extreme north of di kingdom; di same thing from di bank of di River Niger to di eastern boundary towards dieast.
During di accreditation process, dem go first read di PVC and authenticate di voter fingerprint wit di SCR, check di voter register before dem put ink for di pesin finger.
How Coronavirus dey spread and kill pipo E dey surprise to hear di rumour wey say COVID19 dey come from broiler chicken, one official wey dey inside di communication department of NCDC, Chukwuemeka Oguanuo tell BBC.
Even sef, some law makers and opposition PDP party no support dis $1bn dollars approval and di Senate never vote to approve di money.
Omoku: Di Nigerian community wey 'cultists' don scatter Wia dis foto come from, Ojum Godknows Wetin we call dis foto, Blessing get serious gunshot wounds for her belle, her hands and her lap from di attack.
So if goment no dey serious wit am, we go go back to strike action."
Task Force expert Dr Deborah Birx tok for di meeting say, number of cases bin reduce dis recent week, but e no clear weda na di mask wey di protesters bin wear help prevent any additional spread - especially as higher-risk groups join peaceful demonstrations.
Another thing we de for inside dis tori Di artist wey dey dance naked9th March 2018 Video, Blue-eyed pikin dem turn photo models against claims dem be “cursed”5th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
"Allah don make dis disease a source of chaos among di nations of disbelief, and dem don deploy their militaries and police for their streets and alleys, E go make dem easy target... Use dis opportunity to strike dem", di English-language publication tok.
Dem don use more than half lawmakers for parliament to approve some changes to di election law.
Di Senate Ad hoc Committee wey dey chook eye inside di alleged financial recklessness by di Interim Management Committee IMC of di Niger Delta Development Commission NDDC don recommend make Goment dissolve dem and set up a proper NDDC board.
Already di no movement order wey police give from on 7am to 4pm don start.
Lagos police spokesman Elkana Bala, confam to news men for Nigeria say dem question Tekno wey im real name na Augustine Kelech and im producer togeda with two girls wey dey inside di video, but di qweshion some don dey ask na which law di musician break?
Wetin happen na bloodless transition wey arrest corrupt and crooked people, and say dem hold one old man wey im wife wan use im head.
As tins be so di bank no do anytin outside di law but na just say dia customers no like cha cha.
How World War 1 take affect Africa Di woman wey expose Nazi army Captain Ade Tamufor Sylvester na de ex-soldier weh e serve with British army weh e di clean de British army grave and burial ground dem for Bamenda.
Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
E say as tins be now, di NHIS govning council no follow due process to suspend di NHIS boss.
Akwaaba even inspire new dance move for across West Africa and carry two major awards for di 2018 All Africa Music Awards.
Another thing we de for inside dis tori Atiku in Kano: Pipo faint as plenti crowd gada for di opposition candidate campaign rally10th February 2019 Nigeria Elections 2019: Presido Muhammadu Buhari want anoda four years to fight corruption complete10th February 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal23 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Posted at 8:00 16 February 20198:00 16 February 2019 How BBC reporters take see election postponement for different states BBC Pidgin bin dey live for Facebook wia our reporters wey dey ground for different parts of di kontri give us tori of wetin dey happun.
Another thing we de for inside dis tori Atiku no dey destine to be president - Oshiomohle28th February 2019 AS E DE HAPPEN Nigeria Presidential Election Results 2019: How Nigerians, world leaders celebrate Buhari re-election Video, Obasanjo: 'You fit thief di whole Nigeria and nothing go happun if you dey APC'21st January 2019 Video, Olusegun Obasanjo: "Atiku beta pass Buhari two times"22nd January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Trump also say he believe say di election result fit end up for di US Supreme court, as e again tok about im doubt on di postal voting.
But Oliseh come later talk for Twitter why dem suspend am for di club: Skip Twitter post, 1 I confirm: Due to my refusal to participate in Illegal activities at Fortuna sittard & violate the Law,i have been Suspended from my duties as Coach by the Foreign Owners of Fortuna.Unfortunate for the lovely fans, my players & our hard fought phenomenal positioning for Promotion— Sunday Oliseh (@SundayOOliseh) February 14, 2018 End of Twitter post, 1 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Ur legacy will live on — Dencia (@IamDencia) August 12, 2019 End of Twitter post, 2 Nigerian musician J. Martins follow with im own tribute say DJ Arafat na king.
Paulinho play important part for Evergrande for Chinese Super League, as im help dem win last season's title and even as him dey comot for there, dem dey top the table with five points.
aruana Galizia murder: Di fight for justice for my mama wey dem kill By Matthew Caruana Galizia World Press Freedom Day 3 May 2019 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Daphne Caruana Galizia publish report wey allege official corruption Once evri few months I go siddon for room wit di pesin wey dey investigate di murder of my mama.
We no dey aware of any ransom", Oyeyemi tok.
Dem don find Emiliano Sala plane for bottom of di sea Wetin you suppose know about Emiliano Sala di Cardiff City striker wey follow plane miss How 103 passengers take survive plane crash Dem see di pieces of di plane, wey bin miss two weeks ago over di English Channel, off Guernsey on Monday, February 4.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 "As e dey so, tension dey high and we need to see how we fit calm am.
Another thing we de for inside dis tori 'We no get place for relocate Cameroon refugees dem just now'- UNHCR Representative12th January 2018 Na grass we dey chop -Cameroon refugees for Nigeria tell UNHCR28th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
But wetin be dis guard of honour and why e dey important?
E no go dey easy to play afta today but we need to react."
Sobchak be di pickin of former mayor of St. Petersburg, Anatoly Sobchak, wey be Vladimir Putin oga before.
Anoda man for Port Harcourt say di goment don too fail for electricity matter for di kontri and if dem must increase tariff, dem must to assure dem say light go dey dey.
"Nigeria government need to work on inflation rate before dem start to dey talk about introduction of coins," na how im end di tori.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Dog wey carry force join football match for Bolivia Di average life expectancy for bulldogs, according to di American Kennel Club, na eight to 10 years.
"Di special visitation panel wey president set up direct make Senate meet immediately and nominate one of dia members as acting vice chancellor to stand in while di visitation panel dey do dia work.
Why Commonwealth kontris must do business together Cameroon future billionaire say for enta Forbes list na eye opener According to China tori pipo Xinhua, di collabo suppose to create more work for di youths dem even as e dey allow for stronger joinbodi between di kontris.
Pipo dey hide ansas for inside dia hair go exam hall, pipo dey use calculator, even through fingers, infact cheating patterns boku.
She and her husband na strong critic of US President Donald Trump.
If deh no do any tin, di pipo no go get chop for Anglophone regions by June, Ministry sound warning.
Sabi people no use one mouth talk about am.
Im add say im want make dem focus on di project because if pipo pray and fast together, power go increase.
Don’t worry you are still in Lagos.— LanreForward (@Me4ward) October 12, 2019 End of Twitter post, 6 Building collapse no be new tin for Lagos, early dis year, like 20 pipo die including school pikin dem afta one three storey building collapse for Ita-Faaji, Lagos Island.
Another thing we de for inside dis tori Macron say na poverty dey make Africans come Europe Di French president go put eye on top migrant mata as e hold talk with African and European leaders30th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
On 12 February, 2020, EFCC bin don vow to track and arrest di mastermind of di tweet and bring di persin wey dey responsible to justice.
"My ancestors and my parents suffer for my generation to be free today, to work, to take di bus, to play football," na so Pogba tok.
Of recent, celebs don dey loud mouth for some of di mata wey dey affect Nigeria like policy and violence.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di Sudanese pounds don go down since di United States comot dia 20-year-old trade embargo ontop di kontri for October 2017.
She say if to say na women dey power, di country for no comot.
Walter Onnoghen: Buhari break international rule ontop CJN mata
For 2016, na at least 404 people die for Iowa roads and officials dey try to reduce di number.
"Di womb na very important first home for pikin dem," na wetin lead researcher Catherine Monk for Columbia University tok.
Boko Haram: UK don train 28,000 Nigerian soldiers - Boris Johnson Al-Shabaab: Former Leader Don Surrender Wia dis foto come from, PHILIPPE DESMAZES Wetin we call dis foto, Nigeria military still dey battle Boko Haram for north-east of di country Di report find out say na wen security people kill or arrest family member or friend nai dey make people join dis groups pass.
Famuyiwa don work on films like Dope and Brown Sugar.