text
stringlengths
21
14k
About 2.6m people don die from measles every year before dem introduce di first vaccination for di disease for di 1960s.
For di new album other Nigerian artist dem like Reminisce, Timaya, Phyno and Tiwa Savage go show for inside.
Nigeria President don choose new CBN Deputy Governor
Di plenti suffer and wahala wey bin follow dia rescue mission make di whole world tanda dey worri wheda di boys go come out safe.
HR expert don explain why employers dey do HND holders 'partia' for Nigeria "Make Nigerians tell goment to do wetin dey right.
Para for me Na why 30BG wе go para, para, para Dem go para for you [Verse 2] Before di, before di matter get serious Before di whole matter gets dangerous You need to make sure you don't say too much 'Cause if you say too much, I fit to run up on you You see seh I get fans wey dey para gan You see seh my own G pass G-Wagon My nigga, I set trends, no Twitter, star I get men, I no dey gather boys I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight Wen be say na me dey give dem life Dem go tell me who dey give them mind, give them mind Live my life, man dey turn am to shoot on sight Wen be say na me dey give them life Dem go tell me who dey give them mind, give them mind [Pre-Chorus] Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh Make una tell am to call me Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh [Chorus] Why dem com dey para, para, para?
DP dey vex on top goment ban of 50 'top' Nigerians make dem no travel comot di kontri 14 October 2018 Wetin we call dis foto, Kola Ologbondiyan tok say di presidency dey para ever since Atiku Abubakar become PDP presidential candidate for di 2019 general elections Di Peoples Democratic Party (PDP) don vex unto di travel ban wey President Muhammadu Buhari nack for di head of 50 top Nigerians.
Sake of that government issue bond of GHc5.76 billion make dem take cover liability den assets of Consolidated Bank."
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Cameroon dey face Anglophone crisis wey start for 2016.
Dis na di second time wey dem dey kidnap Mikel Obi papa.
Le #Tchad a envoyé un avion pour récupérer les dons de CVO .
A post shared by Amber Rose (@amberrose) on Jul 24, 2018 at 4:40pm PDT End of Instagram post, 2 Amber dey always posts sponsored posts for online retailer Fashion Nova, plus diet companies wey includ BoomBod and Flat Tummy Co. She also dey team up wit sex toy company Lelo as spokespesin, and most times dey posts adverts for dem on her feed.
Join us to get testimonies from Victims.
Di kind party and gift wey dem need to give di women so dat dem no go cut dem no be here.
"Make I dey honest wit you, pipo just dey look for fault, dem dey wait for am to take wrong step so dat e go make headline.
Di Nigerian Afrobeats star talk wetin im wan do if im dey position of power as well as how im dey write im music.
General Secretary of MOWAG, Richard Jordan talk BBC Pidgin say "check like de authorities dema interest be say dem go intimidate we so say we no go fit talk about wana issues, so we go lay down wana tools so say if dem get uncles who go fit do wana jobs dem go come manage de mortuaries."
Di fake tori kontinu say, instead im carri im support give one pesin wey no be Nigerian from neighbour kontri Niger - wen pesin from im own Fulani ethnic group na candidate for di job.
On Tuesday, dem kidnap one football coach for Bamenda, but dem later free am.
Skip Twitter post, 1 If the FG does not approve a second total lockdown, 183 in Lagos is just a warming up for what is coming in weeks to come.— Duke of Ibadan ️ (@AsiwajuLerry) May 7, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 When I saw 183 in Lagos.
One common sign na very painful period wey no go allow woman fit do anytin.
Dis e afta President Akufo-Addo give en assent to de Vigilantism and Related Offences Act, 2019, which dey ban all acts of vigilantism for Ghana.
Dem begin dey hear messages from dead family members like Ned and Catelyn Stark, plus Lyanna Stark, wey be Ned sister/di mama wey Jon neva know.
Local Bureau De Change (BDC) operators for Lagos, Nigeria wey pipo sabi as 'British Man' tell BBC Pidgin say dollar scarce well-well for di black market.
Mbah Ndam say deh go still write for president make e no sign decree pass de language bill as law because deh di try make de bill kam back for second reading.
For di paper wey di Police public relations officer-ASP Olarinde Famous-cole sign, police say: "Na only Burna Boy papa, one Samuel Ogulu visit di Investigating Police Officer (IPO) wey dey in-charge of di case with di promise to bring Burna Boy before di police."
"GAF wan say dis wetin we approve na payment of $35 per soldier per day and we no plan to reduce am.
But Special Adviser to Imo state government on social media, Mr Ananyo Chukwu say, e no matter when di people take collect dia check, dem suppose dey "happy" because government pay dem two months salary.
United States government deport 40 Ghanaians sake of theft, sexual assault, fraud den stuff 20 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images United States of America deport 40 Ghanaians between ages 21-70 years from dema kontri.
aul Biya coronavirus speech: Seven tins di Cameroon president tok for e Covid-19 broadcast 19 May 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Cameroon President Paul Biya tok for e kontri pipo today.
E start im career as 2face with di group "Plantashun Boiz" and continue to dey use di name even after dem break up for 2004.
Another thing we de for inside dis tori Donald Trump don land UK wia protests dey wait for am3rd June 2019 Idiot: Why Donald Trump face dey show wen you type 'idiot' for internet?19th July 2018 Donald Trump say US economy go 'fall yakata' if dem impeach am23rd August 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers58 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Already dis 'ban' don vex pipo for social media wey tok say NBC dey do partial.
Italy player, Fabio Fognini get fine of $3,000 (£2,396) afta e tok say 'make dem bomb Wimbledon.'
Wia dis foto come from, FAAN '5 September international flight resumption update' FAAN say dem dey ready and don prepare well to make sure say evertin go well as di kontri resume international flight on di 5 of September, 2020.
Oghenekaro Etebo: Stoke City don sign Nigeria midfielder for £6.35m 11 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Oghenekaro Etebo dey among di 23 players wey Nigeria dey carry dey go World Cup.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Young pipo dey important for politicians ahead of di 2019 elections.
Sweden fit be first country wey people no dey collect cash 12 September 2017 Wia dis foto come from, Steve Buissinne While Africa still dey think how best e wan take begin im journey to become cashless society, Sweden na di most cashless country for dis planet now.
Another thing we de for inside dis tori NDC Mahama want contest 2020 election despite ‘Onaapo 44.40%’ defeat21st May 2018 Ghana opposition NDC elect John Mahama as flagbearer for dema 2020 ‘bobolebobo’ election campaign24th February 2019 John Mahama declare 2020 presidential ambitions, some Ghanaians too declare 'God is good'23rd August 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Lol kuku kee me, I will just leave the country forever— Olufemi Osasona (@OsasDapheel) March 5, 2018 End of Twitter post, 2 Before now, na local governments for di state dey pay di money under di Tenement law but after di government change am to Land Use Charge, dem transfer di tax give land owners.
De oda nine pipo dem na Nfor Ngala Nfor, Tasang Wilfred Fombang, Henry Kimeng, Cornelius, Njikimbi Kwanga, Fidelis Che, Che Augustin Awasum, Egbe Orock, Eyemba Elias Ebae and Shufain Blaise Sevidzem Beriynuy.
Tori bin fly upandan on Monday say President Muhammadu Buhari bin ask di kontri central bank oga to begin im final leave before e retire from work.
Di result mean say Jurgen Klopp team na di first team to win dia opening six Premier League games for back to back season and dem dey sitdon ontop di League with eighteen points while Chelsea dey eleventh position for table.
E explain give say before, di Health Management Organisations - HMOs dey collect five billion naira everi month and dem just dey share am until NHIS oga land come dey stop am and now na only 1.3 billion dem dey get.
Na part of di culture of festivities for families to visit di eateries to enjoy delicacies and spend time hanging out with dia children but dis year Eid celebration go take a new turn for many families.
But di presiding Judge, Justice Adolphus Enebeli enter a 'not guilty' plea for im behalf for di court records come explain say 'because of di gravity of di offence involve wey carry a death sentence, im go go trial."
How Resident of Abuja dey react Dey confirmation of di coronavirus don dey send shock waves plus fear and panic among residents of Abuja.
Di court rule say na because say dem no conduct valid primary for di state.
But NAPTIP oga say true-true dem know about how people wey suppose to care for IDP people dey take advantage of dem although e promise say dem go chook eye inside dey mata, no arrest don happen.
"I only hear di little part wey Busiswa sing for di song.
Another thing we de for inside dis tori Kirby Jenner: Who be dis guy wey wan be like Kardashian25th May 2020 Khloe Kardashian don born baby girl13th April 2018 Kylie Jenner don born baby girl5th February 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Di singer add say e turn down offers from one minister and several senators to contribute for di fund because e wan prove to pipo say President Buhari still get loyal supporters among millions of poor pipo.
Another thing we de for inside dis tori Macron: Watch France President and Bill Gates sama correct Pidgin5th July 2018 Macron: France no dey order Africa on wetin dem suppose do28th November 2017 For France President Macron wife no bi first lady21st August 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Dia Police tok tok pesin Asinim Butswat tell BBC Pidgin say dem neva get dat kain informate from di family.
You fit watch di full 1 hour video of 'Sweet Sweet Codeine' here: Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Sweet Sweet Codeine: Di cough syrup wey dey destroy lives for Nigeria Another thing we de for inside dis tori Sweet Sweet Codeine: Vex and shock as BBC show film about Nigeria syrup addiction1st May 2018 Codeine: How cough syrup dey create addicts for Nigeria1st May 2018 Emzor Pharmaceuticals don match break to produce Emzolyn codeine syrup afta BBC investigation1st May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Some of di agenda wey dem don discuss for dia past meeting na Energy, climate change, HIV/Aids and global security.
Wetin we call dis foto, Abattoir workers talk say di load dey pain body but dem no get option Dis Lami tori na di same with plenty of di young women wey dey work inside dis abattoir.
Dis na wetin DSP Haruna yan.
Anna Ekeledo Wia dis foto come from, Anna Ekeledo/twitter Wetin we call dis foto, Anna Ekeledo na di Executive Director for Afrilabs wey get technology innovation hubs for different African kontries.
BBC Pidgin don try reach Funke Akindele make she talk her own inside di matter.
Dat time, di chairmen of APC, for 18 Local Goment Areas for di state pass vote of no confidence for Oga Oshiomhole on Tuesday, di State APC Chairman, Aslem Ojezu tell tori pipo.
MOSOP, Legborsi Pyagbara for Nyokuru Community.
End of Facebook post, 2 Port Harcourt, Rivers state Court sitting no hold for Rivers State sake of say di lawyers no show face.
Oh but they are celebrities and they need attention!— राष्ट्रीय सेवक (@LastLibran) July 25, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Good for you Kanye for apologizing to your wife.
Dem even score one goal more for di second leg wey see dem stroll to qualify.
Wetin go remain na name of committees wey go do 'oversight' function and pipo wey go lead such committees as chairpesins.
"We start de process of contact tracing.
Another thing we de for inside dis tori Flooding: Places wey dey at risk for Lagos flood21st October 2019 Why flood dey hammer Africa30th August 2017 Video, Rain don come and flood don follow am for Lagos26th February 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal26 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Over 1,000 houses don destroy and several pipo no get wia to stay again.
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: BBC research show say na for January dem dey kill pass26th January 2018 Nigeria: Secret trial don start for Boko Haram suspects11th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wetin be dis Hijab palava for Twitter?
Skip Twitter post, 3 Sad to hear of the death of Kofi Annan.
To separate di truth from stori-stori, we don cari you kwesion go meet sabi pipo.
Mr Muscat and im wife deny say dem use secret bank accounts for overseas to hide payments from Azerbaijan dem ruling family - Mr Muscat enter office again, even with all dis palava.
E know for sure say im go die.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Some Yaoundé pipo dey for darkness afta one week black-out14th August 2019 La Liga don di train Cameroon league football skills14th August 2019 Franca Sulem: “Ah champion positive digital change wen fake news flop for internet”13th August 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal52 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Police for Kafaba carry de woman en body wey dem deposit for Tamale Teaching Hospital morgue for autopsy.
But some scientists now dey even though dis method dey good, e no go reach to stop airborne transmission.
We need to get system wia we go fit manage and control... also we need to get pipo medical history before dem go serve dem certain alcoholic drinks for dia own security."
Embarrassed for trusting someone who happily did that do me.
Sometimes wen girl no gree for me I go use masturbation feel beta.
Di 2017 FIFA Fan Award - Celtic Di best FIFA Women coach - Sarina Wiegman Di FIFA fair play award- Francis Kone Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"He put pictures for im Facebook page, wia dem bin teargas am for di revolution march for Lagos.
Since 1999 tins no waka well and di last 3 years, e don bad well well, na im dey worry me, I say no, make I come try dis tin so dat all di good good ideas wey I get make I bring am so dat our pipo go get work, work well well."
ICC: Nigeria judge Chile Eboe-Osuji na e new president
Another thing we de for inside dis tori Nigeria wan close border sake of pipo wey dey smuggle imported rice enta19th June 2018 Islamic State say na dem attack Nigeria military base 28th October 2017 FAAN say dem wan improve security for Murtala Mohammed Airport15th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Coronavirus: Twitter tell staff to work from dia house
Google Station new 'awuf' WiFi 'no dey finish - Nigeria Director "You fit use am watch anytin" di awuf internet "no dey finish' in fact more places dey come inside Google Station " Juliet Ehimuan-Chiazor wey be Google Nigeria Director tell BBC Pidgin on Thursday.
Dis dey barbaric, e dey unfortunate.
Another thing we de for inside dis tori MKO Abiola: Why Fela Kuti no gree see eye to eye wit Bashorun12th June 2018 Video, 'If Fela dey alive, dis na wetin im for sing'16th October 2017 Nigeria: Government go make Fela Anikulapo-Kuti house museum26th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Video, Nanny Dairies: 'I no fit trust any nanny again'4th April 2019 No Bra Day: Pipo dey torchlight cancer awareness in special way13th October 2018 Kenya restaurant shame woman wey wan give pikin breast11th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Standard of living: Dis one concern sanitation, Cooking fuel, toilet, drinking water, electricity, housing, assets) Another thing we de for inside dis tori Nigeria no be headquarters of poverty - FG28th June 2018 Conditional Cash Transfer: N5,000 no go comot poverty - Peter Obi26th August 2018 ''40% of world poverty by 2050 go comot from Nigeria and DR Congo alone'' - Bill Gates Foundation18th September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Hameed Ali Wia dis foto come from, @CustomsNG Na im be di custom oga for Nigeria.
Anglophone Crisis: Solve de crisis through correct tok for table-African rights defenders
How Germans slaughter Nama and Herero people for Namibia
pic.twitter.com/yX0NOkzDaJ— zina (@bayenciaga) June 29, 2019 End of Twitter post, 2 No forget to make budget wen you go market Skip Twitter post, 3 When you go to the Fenty Beauty website to buy one product but somehow end up with 12 things in your cart pic.twitter.com/xMaGmvwIy7— Fenty Beauty (@fentybeauty) June 27, 2019 End of Twitter post, 3 How much you don spend?
On Tuesday, Nigeria goment lawyers bin submit dia case against MTN, dem insist say oga Malami wey be di kontri Minister of Justice get di power to levy di charge and dem request to continue dia proceeding for late January.
According to di Minority, days after di violent attacks Ghana Police still no arrest any of di security operatives.
Another thing we de for inside dis tori AWCON 2018 final: Nigeria Super Falcons beat South Africa Banyana Banyana to carri di cup1st December 2018 2019 FIFA Women’s World Cup: Super Falcons don invite Asisat Oshoala, Onome Ebi, oda 25 players to camp13th May 2019 WAFU Cup: Nigeria Super Falcons faya Niger Republic 15-012th May 2019 Asisat Oshoala don join Barcelona FC on Loan31st January 2019 AWCON 2018 final: Why women footballers no dey collect di same winning moni as men?30th November 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal57 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Another thing we de for inside dis tori Video, World Cities Day: Lagos people dey vex Na since 2013 na im United Nations say October 31 na World Cities Day, dem dey use di day to talk how to deal with matter wey concern town development.31st October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?