text stringlengths 21 14k |
|---|
So on di 23rd of March, di goment shutdown all international airports for di kontri for four weeks; busy airports like Murtala Muhammed International Airport Lagos, Nnamdi Azikiwe Airport, Abuja and Port Harcourt International Airport dey badly affected. |
Kofi Adda say instead make Barnes go social media: "we think say e suppose contact us for di Ministry ..." Another thing we de for inside dis tori Ghana: 414 communities don stop to use road as toilet14th December 2017 Ghana don 're swear' in acting president27th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate ... |
De collabo for goment and Mercy Ships bi just deh nayau nayau, as Randalll glad say if not for de way deh work fine with Minister for Health, Andre Mama Fouda deh no for succeed for dia work. |
For 2010, to change as tins be, some students from di University of Tsukuba create robot pikin wey go make couples see wetin e be like to get dia own pikin. |
Skip Twitter post, 1 nothing like a late night ER visit less than 24 hrs before world championships this kidney stone can wait.... doing it for my team! |
Wia dis foto come from, Feme Adesina Wetin we call dis foto, Ghana President Nana Akufo-Addo don apologise to President Muhammadu Buhari ontop di mata Oda tins wey di statement tok Dia investigation reveal say: Di High Commission land na part of vested land wey be di Osu Stool own and wey di Lands Commission dey manage... |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 elections: APC candidates no dey INEC final list for Rivers state17th January 2019 2019 Elections: APC say today court judgement wey say make INEC no put dia name for Rivers elections 'no be di end'7th January 2019 Tonye Cole and Magnus Abe: Court say make INEC no pu... |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we know about Coronavirus Last Wednesday, World Health Organization, di ogbonge joinbodi on health mata for world, declare coronavirus as pandemic wey mean say e don dey every where for world. |
Meanwhile, Nnamdi Kanu, di leader of IPOB, don vanish since di Nigeria military raid im house for September. |
oronavirus: See di list of kontris wey don get COVID-19 disease as e dey spread 25 February 2020 New Informate 4 March 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Anoda pesin for Senegal don test positive for coronavirus, di kontri health ministry confam. |
Obaseki wey win second term for office on Saturday, 19 September say Oshimhole dey try cause quarrel between di govnor and im opposition, Osagie Ize Iyamu. |
Skip Twitter post, 2 #ASKTHEPOLICE Re: #EndSARS The Special Anti Robbery Squad (SARS) is a section under the Force Criminal Investigation and Intelligence Department of the @PoliceNG saddled with the responsibility of tackling incidents of Robbery and other violent crimes in the country pic.twitter.com/VGAuB9IUL7— Nige... |
Another thing we de for inside dis tori Daurawa: Na who dey punish di Hisbah oga for Kano?20th February 2019 Kano Hisbah wan begin seize motor wey carry beer2nd January 2019 Fainting Dance ban: Kano Hisbah need sabi say dance fit come in any form16th November 2018 Kano: Meet Christians wey like to carry dia case go Isl... |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Lesotho become di first African country to legalize am for 2017 Di same January, former President Olusegun Obasanjo wey be di chairman for di West Africa Drugs Commission talk say make dem no make marijuana criminal offense. |
Di extra money dem don add for toll fare dey vex plenty people wey dey live and pass all dat Lekki area for Lagos State. |
Skip Twitter post, 2 Finally got enough evidence to fully cancel Gina Rodriguez pic.twitter.com/mCiS1oSzhC— Frederick Joseph (@FredTJoseph) October 15, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 gina rodriguez finally said nigga we got her this time pic.twitter.com/PpKGWvw25R— alexus (@hopesblvssom) October 15, 2... |
Ghana cedi start dey show dollars ‘wossop,’ but minority say e be ‘painkillers’ dey sustain am 21 March 2019 Wetin we call dis foto, Businessmen for Ghana say dem dey make losses on dema businesses sake of how di cedi make unstable. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Drivers licence wey pipo no dey collect na wetin dey cause Lagos traffic - FRSC Di presidential marching order na for di clearing up of di go slow wey dey always tanda for Apapa traffic and di return of law and order to Apapa and di areas around withi... |
Arsene Wenger go comot for Arsenal wen dis season end 20 April 2018 Wetin we call dis foto, Di question now na who go replace Wenger for Arsenal Arsene Wenger don ready to leave Arsenal afta over 20-years wey im don coach di club. |
Naira Marley, Zlatan Ibile and odas still dey awa hand for yahoo-yahoo - EFCC EFCC find yahoo boys enta club Oga Usman say "wetin dey worry di most na say most of di pipo wey dey commit dis crime na either students of universities, graduates or youth corps members." |
Pyongyang for one tori dem write on top dia government newspaper say no bodi go tell dem when dem fit do dia military parade. |
9 March 2019 New Informate 11 March 2019 Wetin we call dis foto, Kano Govnorship Elections dey INCONCLUSIVE! |
End of Facebook post, 2 People feel say dis excuse for wearing mask from di SWAT Commander be lies, dem enter social media free dema mind. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Dis dey come as di Pope don dey under serious pressure on top all di sexual abuse accuse wey don dey come up about di Church ova time. |
Kenya finance minister Henry Rotich dey under arrest for corruption 22 July 2019 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Henry Rotich took out a large newspaper ad to deny any wrongdoing Kenya finance minister don surrender imself to di police afta di state chief prosecutor order for im arrest ova alleg... |
But say afta some time, di crude oil don dey leak comot. |
Through a combined effort of Lagos, Ogun State and Fed Health Authorities, we were able to limit the transmission of the virus to a single contact. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: 79 pikins, principal, two teachers plus driver na im dem kidnap for Presbyterian Secondary school Bamenda5th November 2018 Strike: ASUU don stop work till-thy-kingdom come for Nigeria5th November 2018 UK wan allow Cameroonians, Ghanaians, Nigerians and oda Commonwealth ... |
Sunday Bagu wey im house too follow burn say, as di soldiers come dem enta Naka phase 2 start to burn houses. |
Skip Instagram post, 1 Merci de continuer à porter haut et fièrement les couleurs de notre cher pays. |
Parents fit carry small water for hand take spray di pikin. |
Another thing we de for inside dis tori Adams Oshiomhole: " Di suspension of APC National Chairman na 'beer parlour tok" On Tuesday di chairmen of APC for 18 local goment area for Edo state pass vote of no confidence for Oga Oshiomhole.13th November 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survi... |
For inside press release from di govnor office, im add say no be true wetin pipo dey tok say im give moni to Nigeria corruption police dem - EFCC and ICPC, but di moni wey im give na to Fair Play Sports Int'l Agency. |
Mr Fani-Kayode should publicly apologise to the journalist. |
Another thing we de for inside dis tori 1:05 Video, Female Genital Mutilation: Di women wey bin dey circumcise Nigerian girls, Duration 1,056th February 2018 Female artists dey use art exhibition to celebrate oda women13th March 2018 Video, 'Women dey ginger my work'8th March 2018 Five cities wey no safe for women16th ... |
Tension between US and Iran don increase well- well since US President Donald Trump abandon one deal wey go limit Iran nuclear activities and bring back sanctions. |
"I tell you what, if dem impeach me, I tink say di market go crash. |
Rats chop millions of money inside ATM21st June 2018 EFCC don arrest some pipo and woman wey say snake swallow N36 million6th March 2018 Man bite, come chew snake head22nd February 2018 Monty Python: Dem see snake wey get three eye for Australia3rd May 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactic... |
Wetin we call dis foto, Shops deh closed today inside Bamenda For Bamenda and Buea Bendsikin and motor-car dem di wok for some kain slow way. |
Bishop Obinim go pay fine sake of im flog teenagers for church |
"I no for sacrifice dat much for am." |
Im tok am as im pay condolence visit to di Afenifere leader, Pa Reuben over di death of im daughter. |
Casimero for score anoda goal during di match but im head di ball go hit bar. |
Another thing we de for inside dis tori Rivers State Governorship Election 2019 Result: "Make INEC declare me winner" - AAC Awara11th March 2019 AAC deputy govnorship candidate for Rivers State don resign join PDP25th March 2019 Rivers State: Why e hard to do election wey no dey get k-leg?15th March 2019 Top Tori SARS,... |
Plenti experiments till date don identify 313 common genetic variants wey connect to breast cancer. |
Inside statement dem release, di party also use di oppourtunity to reassure Nigerians say dem dey commited to peaceful election for di kontri for 2019. |
Dem announce di opening for dem website, say e go also promote music from Ghana and Gambia. |
Foto of di boiled rat full everywhere for Chinese social media site Weibo, many pipo vex chook mouth ontop di matter. |
Bellion weh teach farmer group dem how for taste cocoa for scientific way, say plenty farmers dem no know taste for chocolate. |
Wia dis foto come from, Wilson Orhiunu/facebook Wetin we call dis foto, Some of di contestants of di marathon on top bike dey do dia own "special race". |
Big Brother Naija Season 5 housemates names: Laycon 'Chinko Ekun' crooner of BBNaija 2020 wey real name na Olamilekan Agbeleshe na University of Lagos best graduating students |
According to di tweet, e say: Why Buhari dey travel go UK Skip Twitter post, 1 Pres. |
And Prof. David Spiegelhalter, from University of Cambridge, say: "Dis study no find good evidence of important health benefits from reducing meat red meat. |
And na 23 June, 1960 na im dem born her, according to Google. |
The late Dr Beko Ransome-Kuti and Chima Ubani should also be awarded GCON. |
Dis na di story of Omaomi Timitope wey be one of di girls wey follow return from Libya Thursday night. |
Di four time Grammy award winner don sell about sixty million records for im career, Dis days Will Smith dey focus on im youtube channel wey scata internet when im go sky diving at age fifty and don drop new feems dem like Gemini Man. |
Video content Video caption: Cameroon Elections: Meet Aiesatou Bouba, weh deh coach mbororo women for be councillorsCameroon Elections: Meet Aiesatou Bouba, weh deh coach mbororo women for be councillors Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about thes... |
Melania Trump Africa Trip: US First Lady tour Ridge Hospital after she arrive for Ghana Favour Nunoo , Ghana 2 October 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Melania Trump in Africa US First Lady Melania Trump touch down for Ghana as part of en four-day working visit to Africa. |
End of Facebook post, 2 Vice Chairpesin of FIDA Rivers State, Nnenna Igbokwe join mouth say, "all women NGOs dey stand against di recent killings for di state. |
Who dey in charge of tins like land and water for Plateau na one reason wey fit dey cause dis attacks. |
End of Facebook post, 3 Skip Twitter post, 3 Retweeted Rosanwo (@rosanwo): Booked a 8:45 flight from Abuja to Lagos with the hope of getting out of Abuja before Buhari, checked in at 7:20. |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Ohhh sh*t!! |
Wia dis foto come from, TWITTER/OKAYAFRICA Wetin we call dis foto, Dis person write say: "Research don show say Covfefe na Nambia biggest export." |
Di girl dey learn work as beauty therapist while di young boy no get work. |
Skip Twitter post, 2 Funke Akindele in Avengers: Infinity War. |
Di only kontri for African continent wey get one confam case of Coronavirus na Egypt. |
Di rate at which dem dey build schools for dia don rise from six before 2011 to 30 as at 2019. |
Dem dey consider Suriname as Caribbean kontri and dem also be member of di Caribbean Community (CARICOM) Dutch na dia official language but dem also dey speak Sranan, wey be English type of creole. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Yari say dem don do calculations and only Lagos go fit pay di new minimum wage Some state govnors bin don dey cry ontop dis minimum wage mata say di allocation wey federal goment dey give dem no reach and dat one don dey make dem wonda how dem go pay dis new ... |
Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, For January, former Gambia president Yahya Jammeh wey don rule di country with strong hand for 22 years resign, then run comot. |
Cameroon @ 46: Paul Biya want unity UNHCR di relocate Cameroonian refugees for Nigeria Separatists bin kidnap Sanga for taxi as e bin di go for e school, deh by-force take her with de taxi. |
Round of 16 Egypt vs Tanzania. |
Arsenal (England) Mikel Arteta- Oga Arteta wey be di Manager of Arsenal Chelsea (England) Callum Hudson-Odoi Fiorentina (Italy) Patrick Cutrone German Pezzella Dusan Vlahovic Hannover (Germany) Jannes Horn Timo Hubers Juventus (Italy) Daniele Rugani Olympiakos (Greece) & Nottingham Forest (England) Evangelos Mainakis (... |
Barrister Tajudeen Abdullahi wey defend SK for court as police still carri am go, tell BBC Pidgin say di way di mata take go, get k-leg. |
Some dey ask why corrupt government officials den politicians dey walk free after dem chop government money, Chief Justice shun demma matter, but ei want jail ordinary Ghanaians instead. |
Lagos Police Command don discipline policemen wey dey play ''Baba Ijebu'' for duty |
On January 18 2019, Atiku close di mouth of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Ghana blacksmiths dey add fire for katakata wey dey happun for West Africa Meanwhile minority members for Ghana Parliament dawg di swearing in ceremony of newly elected New Patriotic Party (NPP) lawmaker, Lydia Alhassan after she win last week by-elec... |
Uganda President Yoweri Museveni tok say di kontri neva readi for di resumption of classes. |
Donald Trump shout na wa! Ontop African girl wey dey jog ball like fire |
Prosecutors don charge one Iranian man unto say im hack HBO site, leak Game of Thrones script come still dey demand money of $6m. |
(@NgoveniSbu) May 17, 2019 End of Twitter post, 4 But some Twitter users feel say di real tori pass di one wey don comot so far. |
Laycon BBNaija 2020 housemate na Unilag Best Graduating student How Dorathy Instagram 'blow' afta BBNaija show launch Deputy Head of House: Wathoni, na 29-year-old fashion entrepreneur. |
ASUU Strike: Goment no care about scholars if dem fit put us for hunger strike" — Professor Ogunyemi 23 March 2020 Wia dis foto come from, ASUU Wetin we call dis foto, Wen President Buhari and ASUU hold meeting on IPPIS for early January 2020 Di National President of di Academic Staff Union of Universities (ASUU), Prof... |
Skip Twitter post, 6 Dear Lagosians, O’Horse unveiled. |
Camry 1999 - Pencil Wia dis foto come from, iStock Dis brand get im name from di slim, long shape of di car. |
Army share di video for dia official twitter handle come add dis caption "abeg watch den make up ur mind". |
Wia dis foto come from, Twitter Di bacterium na one type of E. coli infection, wey dey present for up to one in five pipo, scientists believe. |
Another thing we de for inside dis tori Unai Emery: Three tins you suppose know about Arsenal new manager23rd May 2018 Arsenal vs Man City: Unai Emery market no sell Gunners on Premier League opening day12th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3... |
Buhari: I go leave Nigeria better dan wen I meet am |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 Another thing we de for inside dis tori Naira Marley: Ti... |
Another thing we de for inside dis tori Ekiti wan castrate sexual offenders, but na solution wey fit end di crime?11th October 2019 Five cities wey no safe for women16th October 2017 Lagos State don get special court for sexual offence1st February 2018 Nigeria: Lagos State record over 1,000 cases of domestic violence f... |
'Deadi bodi' wake up for inside S/African mortuary 2 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin happun for South Africa na wetin eye no dey too see, as dem discover one woman alive inside mortuary fridge. |
Nigeria go get dia own NASSNP wey go help pipo wey poor pass for inside di kontri with money wey reach N5000 every month. |
Another thing we de for inside dis tori 10 things wey you suppose know about malaria25th April 2018 World Malaria Day: Wetin be malaria and how we fit stop am?25th April 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15... |
Na di first time wey Pope dey visit di kontri in 39 years. |
E follow Wizkid win am for 2012 to become di first Ghanaian wey go win di award. |
After two weeks, lawyers deh di try for get court charge for Julius Sisiku Ayuk Tabe and e 11 kombi dem. |
Some of di pipo wey she hide na small pikin dem wey dem kill dia mama, she tok. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.