text
stringlengths
21
14k
I can’t wait to show you to the world.
E be you appoint Kofi Adda?
Another thing we de for inside dis tori International flight resumption in Nigeria: When Nigerians go fit travel abroad - Dis na wetin we know9th July 2020 Flight resumption in Nigeria: See wetin happun for Lagos airport as local flights resume - Fotos8th July 2020 International flight resumption: Kontris wia airports don reopen and wey don begin receive visitors8th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
BBC Pidgin find out say many of di customers receive alerts Sunday night wey notify dem of di refund.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Election 2019: PDP, Nigerians provoke as El-Rufai threaten foreigner wit 'deadi bodi bag'6th February 2019 Minimum wage in Nigeria: How you fit survive on N30,000 monthly29th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Trump Impeach: Di call wey start di palava for US don turn public 25 September 2019 Wia dis foto come from, Tom Pennington Di White House don comot di transcript of di call Presido Donald Trump bin get with Ukraine presido Volodymyr Zelensky wey don start impeachment waka for US parliament.
Di company talk say dem go use your data to change person behaviour - as in dem go use your information wey you share to know you pass yoursef.
Yesterday, Elba come later write "No believe di hype" afta di "...Elba, Idris Elba" one wey im nearly take scatter social media.
Di Field Museum of Natural History for di US city of Chicago in 1925 later buy di stuffed lions from Patterson and dem put am for dia museum's permanent collections.
Dem go do hearing on de two earlier cases against de EC which dey before Supreme on Wednesday June 24, wey dem go hear de new case filed for de High Court on Monday, June 29.
Also, Ofcom para give Pastor Chris say im Loveworld Television Network programmes bin suggest to dia citizens say Hydroxychloroquine na 100% cure for Covid-19.
Born in Memphis and raised in Detroit, Aretha Franklin grew up performing gospel songs in her father’s congregation.
3 year old pikin wey wear bum short dey innocent and no dey use sex eye look dem because dem still be pikin and we gats address dis issue now" Di lady wey dey di panel Lolo Cynthia tok for Twitter afta di mata don blow, say she happy as we dey talk about the issue.
To chop dinner early fit reduce risk of breast and prostate cancer Sabi pipo see say sperm count increase for men wey dey chop nuts Di agency bin don warn Nigerians make dem dey careful as fruits wey dem ripe wit calcium carbide boku for market.
Omoyele Sowore don spend 100 days inside Nigeria secret police net wit no hope of freedom 12 November 2019 Wia dis foto come from, Omoyele Sowore Nigerian activist and Publisher of Sahara Reporters Omoyele Sowore don spend 100 days inside Nigeria secret police net wit no hope of freedom.
Im beg dem for internet access Donald Trump fit don ask China make dem lower dia firewall so dat im go fit talk give im followers because, according to Weibo, im bi di Twitter President.
Di judge rule say na contravention of di fundamental human rights of di soldier not to be allowed to see im family and lawyer.
Skip Twitter post, 1 Great to have @CanadaSoccerEN National team GK @stephlabbe1 training with our Gk’s this week at the Fieldhouse.
Rajoy say im do am because im think say e dey important make everything go back to normal for di region.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria senator Shehu Sani say make Kanye West come learn slave history4th May 2018 Monkey swallow money: But e dey possible say di animal chop N70m?22nd February 2018 Why Nigeria senators dey vex for President Buhari26th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
UK Elections inside photo EU, UK don agree on new Brexit deal President Muhammadu Buhari congratulate Prime Minister Boris Johnson say Britain na reliable and historical padi-padi of Nigeria, and don support im administration waka to improve security and recover stolen assets wey dey UK.
Reed Brody, wey be lawyer to Human Rights Watch, one of di NGOs dem wey dey support Kyere campaign, don tok say Ghana na good kontri wia dem fit cari Jammeh face justice onto say di justice system for dia make sense.
ria Wrestling: 'Ogbonna John world number 1 title sweet us for belle' Dem no support media player for your device Nigeria Wrestling: 'Ogbonna John world number 1 title sweet us for belle' 18 March 2018 One of di coach for di Nigerian National wrestling team Akuh Purity don tell say belle dey sweet dem as Nigerian wrestler Ogbonna John Emmanuel win title as di United World Wrestling world number one.
E contest for Presidency for 1993, but e carri third for di Social Democratic Party primaries.
Commonwealth Games: Cameroon delegation signal Australian Police say athletes di miss
Ughelli town don make am taboo to sell or chop cow meat, see wetin cause am 24 February 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Uwheru Kingdom for Ughelli North Local Government Area of Delta State don put law wey say na taboo to sell and chop cow meat inside di kingdom because of di clash between herdsmen and farmers.
King of Boys, Black Panther, Chief Daddy and oda feems wey totori pipo for 2018 Dem don thief Iron Man suit But if you wan watch Endgame but no understand wetin dey happun for MCU, no worry, we dey your back.
INEC dey do make people no register for 2019 election - Charly Boy How Charly Boy feel about Buhari now?
Deputy Commissioner of Police for di state, Mr. Monday Bala, confirm di mata.
Bhutan: Dis small Asia country na di first wey go get 'Ministry of Happiness'.
Tax to GDP ratio na di amount of tax wey goment collect wen you compare am to di kontri GDP wey be di price of dia goods and services.
The decision has been taken in the best interest of the state.— Governor Kaduna (@GovKaduna) October 21, 2018 End of Twitter post, 2 Even Senate presido Bukola Saraki don advise pipo for Kaduna to obey di curfew.
Again, dis wan fit don affect oga Abubakar total votes wey suppose come to am, as im win 74% of votes wey pipo for di state cast.
Wia dis foto come from, Nintendo Wetin we call dis foto, Nintendo tweet dey beg gamers wait before installing iOS 14 Another thing we de for inside dis tori Sony PS5 release date and price: Wetin you need to know about di new Sony PlayStation video game console12th June 2020 Your pocket reach to buy Apple cheapest iPhone?18th June 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal8 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 8 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2019: How mentality of women football dey change for Africa17th June 2019 Why man and woman no fit play football togeda?13th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Henson Ammadikko na pastor for pipo wey run comot from di boko haram palava.
Buhari donate Bike, Hilux plus $500,000 to epp Guinea Bissau wit dia election
Madam Sowore say as tins dey na, she dey really fear for im life.
Some pipo go need do physiotherapy before dem go fit waka again.
Brexit: 'I no know wetin go happen to Nigerian students' Bonuola, wey be Nigerian student for Belgium since 2017, tell BBC Pidgin say she plus four African friends enta train dey mind dia business wen one woman passenger begin dey spit at dem, di harass enta anoda level wen she release her dog to attack di paddy dem.
Dem say na "Namibia" im wan talk and wetin im talk about business make sense.
Di 2019 observance dey focus on how to prevent suicide across di world.
He’s pictured here with Governor @AkinwunmiAmbode, Asiwaju Bola Ahmed Tinubu, and @NaomiCampbell.
If this comes to you as a surprise, then you are too ignorant to be on this app.
Holy Aruosa Church Di church na place wey pipo wey dey go dia believe say, dem dey worship God directly, without praying tru anybody.
Im say international business pipo dey import tins like toothpick, sugar, vegetable and even pencil.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 Another thing we de for inside dis tori Di man wey don watch 1,000 football matches live27th April 2018 Video, Super Eagles jersey wey everibodi wan buy28th May 2018 Super Eagles Jersey don finish for Nike shop1st June 2018 Super Eagles jersey for 41k?
Wia dis foto come from, Polish Embassy UK / Facebook / Instagram Wetin we call dis foto, (L-R) Izabela Roza Lechowicz, Eric Swaffer, Nursara Suknamai and Kaveporn Punpare all die inside di helicopter crash Di pilot, Mr Swaffer get ova 20 years experience wey e don dey fly private jet and helicopter, plus including wen im dey fly helicopter for tori pipo Channel 4 and Virgin Radio traffic.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Lagos-Badagry express way na national disgrace - Passenger Another thing we de for inside dis tori Muhammadu Buhari dey blame Nigeria police for security palava28th May 2019 Kano shooter use pump action gun fire pipo during horse race20th June 2019 Commonwealth Travel warning: Nigeria dey safe - Police reply UK goment20th June 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Wetin we call dis foto, Dem use di table and some tins block di road as dem dey protest Tori be say di youths for area for come out in di morning do peaceful protest waka say make gofment come do sometin about di foood wey don sack pipo and business dem comot for di area for over three months now.
More than fifty pipo na im die afta gunmen attack for Birnin-Gwari local goment on Saturday.
But na Nigeria Tillerson visit last for wia im meet top government officials and Nigeria President Muhammadu Buhari.
Wia dis foto come from, Netflix Wetin we call dis foto, The Babysitter: Killer Queen feature popular comic actor Andrew Bachelor The Babysitter: Killer Queen Di movie star di popular comedian Andrew Bachelor, Bella Thorne and Robbie Amell for dis part two feem wia di main actor need to find way defeat one evil pesin.
Festus Okoye, wey be oga in-charge of Voter Education for INEC say for Rivers State wia di commission bin suspend election of 9 March, di commission go do di following; 29 March, INEC go meet Inter-Agency Security for Port Harcourt 30 March, INEC go meet critical stakeholders like candidates, observers and political parties 25 to 31 March, INEC go revalidate electoral officers, meaning dem go torchlight & re-register INEC workers.
Herdsman attack: Suspected herdsman don kill at least 25 pipo for Kogi
I not fit ansa and by cool way I call am back.
Foreign companies no like di law at all as dem say e go affect dia profit.
Oga Abaribe tok dis during wen di Senate dey discuss one motion on top national security challenges.
Even Nigerian singer MI Abaga drop one song about di car for im Fast Money Fast Cars 2008 hit single wia im feature Wizkid: "She said what you driving baby boy cause an End of Discussion will signal end of discussion", na di line di rapper drop.
For her Instagram post, she write say: "Happy Father's Day to me and all di amazing daddy's..." FaceApp: Tonto, Ludacris, celebs post challenge How Nigeria Celebs react to Jussie Smollett attack Di Nigerian celebrity bin separate from her husband, Olakunle Churchill afta two years of marriage ontop accuse of infidelity amongst oda tins wey she come out to tok say e happun between dem.
Another thing we de for inside dis tori Xenophobia: Nigeria tell South Africa say 'enough is enough'2nd September 2019 Xenophobia: South Africa President Ramaphosa don apologise to Nigeria President Buhari16th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 2 Aerial view of flood affected communities in Delta and Anambra States #nemafloodassessment @daily_trust @tvcnewsng @AIT_Online @NTANewsNow pic.twitter.com/RAZPysizXV— NEMA Nigeria (@nemanigeria) October 5, 2018 End of Twitter post, 2 Datti tok say, ''As e be so, na until di water begin reduce we fit work pass'.
WE REFUSE THAT ANYONE SHOULD INFRINGE ON OUR CONSTITUTIONAL FREEDOMS.— Oby Ezekwesili (@obyezeks) January 23, 2018 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori I never know why dem arrest me - Oby Ezekwesili Di former Minister of Education, Oby Ezekwesili, wey bi leader of di Bring Back Our Girls group, talk say she and members of her group wey di police arrest never know wetin deir offence be.23rd January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
No be pipo wey go just come chop money and disappear afta like 5 years.
Di workers claim say out of di 151 of dem wey involve, like 30 na first-class graduates, while di remaining leave big big position for dia former company.
Dem also talk say make di LCC open dia book make everybody see and audit am and even make independent audit company dem chook eye for di matter so dat dem go explain di matter well-well, say all di money dem don dey collect never complete all dia debts.
E reach 90% of dem wey like YouTube wel-well as dem dey use am watch music videos and those wey dey show pranks and different kain challenge.
Benjamin Aidoo, who be leader of de dancing pallbearers talk BBC say ''I decide to add choreography so say if the client comes, we go biz dem - you want am solemn or you go like make we display?"
Another thing we de for inside dis tori Drug Abuse: NDLEA dey quarrel Police for Kano sake of suspect arrest21st May 2019 Kano shooter wey use pump action gun fire pipo during horse race dey normal - Neighbours20th June 2019 Facebook marriage for Kano provoke Islamic police to declare couple wanted4th July 2019 Kano Prisons: How wardens arrest woman wey try to smuggle marijuana inside noodle pack for one prisoner28th May 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal25 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Wia dis foto come from, Timothy Olawale Wetin we call dis foto, Director General of NECA Timothy Olawale Although e caution say for dis suggestion to work, pipo go need to take safety and hygiene very serious.
I, as always, remain committed to engendering good governance and sustainable development of our dear state.— Godwin Obaseki (GGO) (@GovernorObaseki) June 19, 2020 End of Twitter post, 2 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"Di first one be say, if we limit warming to 1.5C e get plenti benefits unlike wen you limit am to two degrees.
Dis reaction dey come afta one federal high court for Port Harcourt, Rivers state grant request to hear di mata wey wan stop di Edo state govnor sharp-sharp.
From 2011 to 2016, dem nominate her for total of 10 Grammy Awards.
"I no vote for 2015 and e still dey pain me, I dey do INEC work dat time but this year I wan exercise my right and this Lalle no go stop me, I go maintain am because e dey make women more beautiful and I go still vote.
See how Nigerians dey react to Buhari 'Next Level' plan How much politicians fit spend for campaigns Akpabio don resign as Senate Minority Leader But police don send officers go di Assembly to settle di mata.
Di woman lawyer Muhammadu Mansur tell BBC Pidgin say di woman brother in law naim introduce dem give di doctor afta dem confam say she get fibroid.
Another thing we de for inside dis tori Benue Killings: Nigeria go use army fight bad gang29th January 2018 Video, Benue killings: 'Dem dey debate whether to use gun or knife kill my Papa'23rd February 2018 Herdsmen killings: Buhari dey sleep on top bicycle- Wole Soyinka13th February 2018 'I go carry Nigeria go di next level'15th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Patrick Lumumba Lumumba na 57 year old Kenya birn anti-corruption crusader, wey carry im name from Patrice Emery Lumumba, one Congolese politicians and leader wey die for 1961.
Remember your lives are precious, don’t lay it down on a platter of peanut it is harrowing investigating waste of lives by this so called G guys!
But wetin President Buhari tink about di security situation dey very different.
How new Nigeria law go benefit young bizness pipo Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Puff-puff business hard, but e dey pay' Drinks Dis day, plenti pipo dey find way reduce dia sugar.
E don bi work for Africa International Bank and open one factory wey dey make furniture for Kaduna.
Tori be say plywood wey truck carri fall from di bridge land on top at least three motors - two danfo bus and one private car around 9pm wen e happen, according to General Manager of Lagos State Emergency Agency Tiamiyu Adesina.
Of course I know that slaves did not get shackled and put on a boat by free will— KANYE WEST (@kanyewest) May 1, 2018 End of Twitter post, 2 Im tell di pipo wey dey interview am say "right now we dey choose to dey enslaved", wey come vex one black member of staff for di company, Van Lathan.
Dana Air plane wey run comot from runway for Port Harcourt International Airport for Rivers State, Nigeria on Tuesday don spoil navigational equipment for airport, na wetin Federal government talk.
Zimbabwe: Wetin Mnangagwa need do for youths?
Bauchi bye-election: APC candidate wey wan Buhari to Presido for life don win
Gauteng education talk-talk person, Steve Mabona also say dem go give counselling for di student wey bin dey di mata.
Some people come up with claims say check like something fishy dey behind de deal.
Dis victory go secure Obaseki seat for di goment house for anoda four years as im go be govnor for di second time.
Bosun Tijani Wia dis foto come from, Bosun tijani/facebook Wetin we call dis foto, Bosun na di oga of Co-Creation Hub (CcHub), one of di tech centres wey popular pass for Nigeria sotay Facebook oga Mark Zuckerbeg visit di centre for 2016.
What happened to the United states and Canada,they should go test their vaccines there #AfricansAreNotLabRats pic.twitter.com/X2DJAILJi4— Yeyeboi (@Kapiushon__) April 4, 2020 End of Twitter post, 6 However, di institution wey employ one of di doctors say pipo no understand di doctor comments as dem believe say dem no suppose exclude Africa from any research into Covid-19 vaccines.
'We bin dodge five bullets' Wia dis foto come from, Maya Wardeh Wetin we call dis foto, For dis data visualisation by Maya Wardeh, each line represents a diseasewey more than one living specie fit share "For di last 20 years, six ogbonge health threats don hit us: Covid-19, SARS, MERS, Ebola, bird influenza and swine flu, we dodge five of dem, but di sixth one catch us wella," na wetin Prof Matthew Rawlins from di University of Liverpool tell BBC.
Anglophone crisis weh e start with lawyers strike and teachers dia own follow don pass one year and plenty pipo don die for security force and pro-independence group side.
AIT, Raypower FM: Court say make DAAR communications and NBC match break
Di state emergency agency say dem don start to register people wey cross enter di state, but people dey worry say all dis refugees dem wey dey cross from Southern Cameroon fit cause wahala for di local communities for Nigeria.
"Holiday lesson dey help prepare di pikin dem well-well for dia new class".
Na United Nations Secretary General wey bi Antonio Guterres dey draw ear, talk dis one.
Wia dis foto come from, ALEXANDER ZEMLIANICHENKO Wetin we call dis foto, 2.