text stringlengths 21 14k |
|---|
and dat time, Will Smith bin dey married to Sheree Zampino — Dem two get son together. |
See why Lagos Govnor want 'you' to learn from di little boy and 'calm down' Authorities inside Lagos, wey be Nigeria bizness capital tell BBC Pidgin say dem don recover two deadi bodi from wia di explosion happun for di mainland area of di city wey near di main airport. |
"We don make our recommendations to Mr. President and we gatz wait for im decision tomorrow." |
Justice Akaahs for im own minority judgement stand ground say di Independent National Electoral Commission (INEC), suppose be neutral pesin for di election. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Another thing we de for inside dis tori Kylie Jenner don make Snapchat to lose $1.3bn23rd February 2018 Kylie Jenner don name her daughter 'Stormi'7th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
From Enugu to Anambra reach Aba and Nnewi. |
Nigerians wey dey affected by dis lockdown extension enta social media to ask goment to transfer moni give everybodi through dia Bank Verification Number, BVN, make dem for fit get moni to take buy food wey go sustain dem for di period. |
Nigeria wan collect $100m igbese from India to develop internet Why President Buhari dey beg China to help complete dis 36 years power project For Emeka case, im say di tin be say, e no possible to move metre from one street to anoda tokless of to carri am from one state go anoda. |
Di president don say im no go resign even as people dey tell am to, on top corruption accuse. |
US President Donald Trump, link vaccinations to autism without evidence, but e don tell parents vaccinate dia children. |
Sierra Leone opposition party office catch fire Dem no support media player for your device Sierra Leone opposition party office catch fire 29 August 2017 One video don comot wey show as fire dey burn for di headquarters of Sierra Leone's opposition party. |
Another thing we de for inside dis tori How Saudi Arabia arrest man for dancing23rd August 2017 See as dis woman carry 9 months belle dey dance!25th September 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Mourinho no talk di real time when Pogba go fit play again. |
If you know you know.— Whyte Ukor ⁶𓅓 (@Whytegod_) January 6, 2019 End of Twitter post, 9 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Recently Burna Boy get invite to perform for Coachella 2019 wey go happun for April inside California. |
Togo: 300 don run from fight, enter Ghana "Dead Togo" Tori bi say di name of today protest na "dead Togo," and na opposition leaders say dem dey do am to remember those wey die for north side of di country, during demonstrations for di last few weeks. |
De demonstrators dey call for massive reforms inside de legal education system for Ghana which dey fail emerging lawyers for de kontri inside. |
She say dis ban go tanda gidigba until government change di way people dey adopt and fostering of pickins for di state. |
Another thing we de for inside dis tori Grammy 2018: Wetin to expect28th January 2018 Why rapper Cardi B surrender hersef give police afta strip club fight2nd October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Joshua worth £107m according to Sunday Times and e make majority of im money from di two fights against Andy Ruiz Jnr. |
"Anything wey dey promote trade among small businesses go benefit di economy especially for ones wey dey depend on platforms like Facebook to do dia business. |
For di court filings, Nicole tok say di money im get now dey around $800 million. |
Konya say dem don dey talk to companies and other people dem wey dia work dey cause pollution, including NNPC and military dem. |
Di issue be say for many parts of Nigeria, mostly for north na di man decision weda woman go do family planning and wetin come bad pass be say wen di man decide, sometimes dem no go tell her. |
#WorldCup A post shared by Will Smith (@willsmith) on May 22, 2018 at 4:10am PDT End of Instagram post, 1 We neva know wetin di name of di song be but wetin dey sure be say pipo go soon know because dem dey always perform World Cup songs for di start and end of di competition. |
!— Nathaniel Brenni (@nat1_brenni) July 21, 2020 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 Stonebwoy pulled a gun at an event and had to spend the night in a police station. |
Meanwhile, dem don postpone di second leg of Manchester City last-16 second leg Champions League tie against Real Madrid, wey dem wan play on Tuesday 17 March. |
Another thing we de for inside dis tori World Environment Day 2019 na good time to ask how far di Ogoni clean up for Nigeria?5th June 2019 NDDC: Buhari order of forensic audit of Niger Delta Development Commission make Nigerians hail18th October 2019 NDDC: Pipo dey treat Niger Delta Development Commission like ATM - Akpabio28th October 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election42 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans3rd October 2020. |
Jolly turn katakata for Nigeria Senator Ekweremadu Nigeria wan seize Ekweremadu 22 house Igbos for Germany bin invite senator Ekweremadu to come follow dem celebrate dia culture day on Saturday, but kasala burst as some men waylay am no allow am enta di hall. |
Nigeria main opposition party PDP clear all di chairmo position dem according to di state election commission wey announce di results Sunday night. |
Ambode admit say dem get some kain challenge for dia waste management even though im no talk wetin really be di wahala dem dey face. |
Dr Travonda say, "if di virus come, e fit to spread like fire - and wetin we dey see dey happun for Papua New Guinea na example of why we dey worry." |
Barcelona coach, Ernesto Valverde tok for interview before di Valencia match say, a win go help dem to forget di pain on top say dem lose di Champions League semi final match against Liverpool. |
Virus: Panic go cause more harm dan good - President Buhari - Coronavirus - Virus: Panic go cause more harm dan good - President Buhari 2 March 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria presido Muhammadu Buhari, say make all Nigerians make sure say dem strictly follow all di advice from World Health Organisation, federal ministry of health and di National Centre for Disease Control on di coronavirus situation for di kontri. |
Na medicine virologists for Tulane University School, USA say di new drug fit stop di disease to dey increase for body. |
So we're in I Dey go do dia?" |
ameroon census bodi di recruit agent dem 6 February 2018 Wia dis foto come from, REINNIER KAZE Coordination unit for Fourth General Population and Housing Census, FGPDC di look for pipo weh go count de population. |
See di Big Brother Television gbas-gbos wey sell Tacha market and oda tins wey happun to oda housemate Five tins you fit do to ginger yourself for house if di coronavirus palava still hold you down Di organizers of di show, DSTV Nigeria don announce say di winner go pocket eighty five million naira and dem also release di breakdown of di prize money. |
As many bin di expect no forgiveness for southern Cameroon leaders and Anglophone weh deh dey prison for seka de crisis. |
Former Liverpool player Philippe Coutinho score di third goal for di Spanish champions to seal di victory and win di tie 4-0 on aggregate. |
Another thing we de for inside dis tori Video, BBC don launch Pidgin21st August 2017 BBC don launch Yoruba and Igbo services19th February 2018 BBC don launch Pidgin service21st August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
We’re diagnosing and will share everything we can when we have a more complete understanding of exactly what happened. |
Col. Sagir come insist say di Nigerian Army no get any political side and still dey maintain dia professional conduct for di 2019 general election across di kontri as di Chief of Army Staff direct dem. |
WhatsApp don discover spy attack wey target di app Instagram wan begin 'hide' number of likes your post get Togeda, di social networks get billions of users all of di world. |
Another thing we de for inside dis tori Fainting dance: Kano State Islamic police go arrest anybodi wey dance am Kano State Islamic police say dem go arrest anybodi wey do di dance afta video come out on Tuesday show wia some girls wey wear hijab13th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, Google Deaconess Chinyere Oforji wey dey serve as marriage committee member for one church, say if couple no gree to run di test and make church collect di result, say dem no go wed dem. |
Spokesperson for di Ghana National Fire Service wey be Billy Anaglate na im confirm di number. |
"Wetin I know be say Mr. Cremza na free man now and e dey hospital dey recover and di team wey help release am follow arrest some suspects join." |
Di last stage of di serious immunisation plus days campaign just begin for Rivers State southern Nigeria. |
Another thing we de for inside dis tori Dino Melaye: Federal Court say dem fit cancel im case7th February 2018 Court go continue case to comot Dino Melaye from senate16th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Why would you push Black people into a place like this to sleep after kicking them out of their homes? |
Another thing we de for inside dis tori Sanusi Lamido new appointment: Now wey former emir of Kano don go exile wetin dey next for am?12th March 2020 Sanusi Lamido: Why e fit easy for young pipo, women to understand di situation of di dethroned Emir of Kano10th March 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
She be di first Japanese player to win any major title inside tennis, and di second Asian to win big after China Li Na. |
Luka Jovic : Di striker move dey totori Real Madrid fans |
"I no tok say politicians dey pressurize me or dey come meet me for PVC to buy." |
University of Ibadan: don begin post UTME/ screening exercise and e go end for 16 October 2020. |
Wetin we call dis foto, Kelechi Ihenacho dey play for Leicester City. |
Another thing we de for inside dis tori New York attack: Truck driver don kill eight people Di attacker drive di truck for where people dey ride bicycle for Manhattan as officials dey look di mata as terror attack.1st November 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
However, Seyi come back with im own counter claim say im feel say di respect wey im sama for Tacha for di house, im no get dat kain respect back from her. |
She bin talk am for one meeting wey bi Stockholm Forum on Gender Equality earlier dis week. |
Tori be say di defense go dey round up dia talk-talk for di case on Monday 19 February. |
Italy cancel fine for Nigerian wey dey sweep dia streets witout permission |
For Nigeria, one version of di tori bin first appear for April and dem share am thousands of times for Facebook. |
"We never reach di stage wey we go dey look down on any team, and we no go start now. |
Im come say make goment help provide life jacket for dem and build beta jetty so dat all dis kain accident go reduce. |
Di 8.1 magnitude quake kill pass 10,000 people and e pass 30,000 wey injure. |
AWCON 2018: Cameroon na first team for qualify for semi-finals from group stage |
Dem dey use am store important files dem. |
Another thing we de for inside dis tori Lassa Fever don kill person for Ghana2nd March 2018 Nigeria: Lassa Fever don kill 3 for Delta state19th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Bangladesh women no need to tok if dem be 'virgin' ontop marriage form again27th August 2019 Kano Police arrest man wey dress like woman sneak enta female hostel7th July 2019 Kano mass wedding: Why goment dey beg big men to marry more wives18th December 2018 'Why we arrange fake wedding for Facebook'18th October 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
He score 18 goals for all di competitions for Lille last season. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 For one tweet, Blue Planet Society say e dey shocking say "dem for abuse one protected West African manatee wey dem suppose protect for such a public way": Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 E no dey clear when or where dem shoot di video, but Nigeria deputy environment minister, Sharon Ikeazor, say di incident happen for di oil-rich Niger Delta region. |
Why Nigeria senators dey vex for Buhari Who be Ahmed Lawan, Nigeria Senate Presido? |
Her papa die when she be 16 years old when she finish her secondary school. |
Na dis one make one NGO for Kenya wey be Ujamaa Africa begin dey work with young people; dem dey teach boys to know when to chook mouth, stop others to dey harass women inside public transport. |
Fabrice Ondoa (Cameroon & Sevilla) 10. |
After BBC contact di online store about di mata, dem respond say: "Dem dey against di fraudulent behaviour of third party sellers for dia platform." |
Weda na for election purpose or appointment." |
Three in four girls no dey make am to primary school for there. |
Mike Pence Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, VP Mike Pence Di rapper yab US Vice President Mike Pence blockus unto im stand ontop di gay conversion therapy for America wey dem don dey reason to ban. |
Opposition lawmakers boo President Buhari as im carri 2019 budget go National Assembly On Monday, di Federal Executive Council hold Extra-ordinary meeting to put finishing touches to di proposal wey di president go present give di national assembly. |
Skip Facebook post, 4 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
BBC technology tori person, Rory Cellan-Jones talk say na because di business never start to dey make money na why share prices fit go down based on people wish be dat. |
For 6 April 1984, dem accuse am say e dey plot to use force comot Paul Biya. |
E say Lagos state no get di personnel capacity to monitor all dis sites but di building professionals (like Architect, Engineers, Town planners, Quantity surveyors, builders, estate valuers and land Surveyors) for Nigeria plenty well-well for di state. |
But gbege start wen one of im staff begin show symptoms of flu wey also resemble dat of coronavirus. |
Huawei fit still use di version of di Android operating system available through one open source licence. |
Tori be say for Nigeria, prophets plenti sara and na so many kontri pipo believe dem wella. |
They take on USA next in the quarter-final on Friday. |
Skip Twitter post, 1 FLASH: Governor of Lagos State, Mr @jidesanwoolu has increased the limit for public gatherings from 20 to 50 .. while Religious Houses can be opened at 50% capacity on Fridays ONLY and Sundays ONLY for Muslims & Christians respectively.#ForAGreaterLagos @safety_lasg pic.twitter.com/OLhNrDGL4b— Gawat Jubril A. |
India gender ratio na one of di worst for di world. |
Oga Hallsworth tok say e go easy pass to make pipo dey wash dia hands pass than to tell dem, make dem no touch dia face. |
Another thing we de for inside dis tori Menzgold do clients for Ghana 'mugu' plus fake gold 'Aurum Utalium' den sheda lock dema investments?26th September 2018 Menzgold announce 'AU Day' give customers for Ghana after dem sue SEC den BoG28th September 2018 Menzgold company dey make some pipo heart beat gbimgbimgbim for Ghana26th September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
E also show wetin dey inside di culture including di Irrecha thanksgiving. |
Saraki say Buhari no get mouth for fight against corruption, because im don lose integrity. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 E no go be di first time wey oga Shogunle comment for social media dey cause kasala. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Nigerian students don dey house for almost one month, as their teachers never gree with di government on how to go forward. |
Already three pesin; Wathoni, Brighto and Tolanibaj na im leave di lockdown house on Sunday as e be say na dem get di lowest votes from viewers. |
Wia dis foto come from, Nigeria state house Many Lagosians para say e no make sense for goment to relax di lockdown wen cases still dey rise. |
#MeToo: Dem don charge Harvey Weinstein wit rape Why people wear black for dis year Golden Globes award? |
Another thing we de for inside dis tori 300 Christians: Imam wey save 262 pipo from Plateau killings go collect presidential handshake1st August 2018 Video, Plateau killings: 'Dem kill my four pikin'28th June 2018 US don catch di man wey get hand for Benghazi attack31st October 2017 Ghana youth attack church wey predict say National Chief Imam go die for 20193rd January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.