text
stringlengths
21
14k
Cameroon: Group say na dem kill soldiers for Mamfe
Wetin we call dis foto, Rescue work still dey go on Kenya sef don send medicine, and Djibouti even send 30 doctors for ground to help di people.
Wia dis foto come from, GPE/KELLEY LYNCH Wetin we call dis foto, Teacher dey write for board for classroom Oga Yomi say any how e be, dem go still follow goment decision but dey beg federal goment to review im position on WAEC suspension.
But dem go need play as independent sport people dem.
I hope we aren't competing with #EPL.
"Although dis relationship dey complex and sometimes dem dey fight am, but e dey bring out some of di most ogbonge designs for history of fashion."
Im say dem dey make history and if 100 years pass and people don forget who dem be, at least dem go still dey see di statue.
Dem say if goment show seriousness to convict sex offenders e go reduce di rate of rape and child defilement.
As Federal gofment dey promise to deliver justice, Dabiri-Erewa beg Nigerians for China wey dey vex, make dem get patience and no take laws into dia hands.
But di Nigerians wey dia application for nonimmigrant visa no through no go pay dis fee.
If you rush your plan to dey exercise, you fit see say your body go dey begin pain you.
Raila Odinga: Kenya authorities don arrest lawyer wey swear am in
Just like Canada and Australia immigration system, di UK go begin use points-based system for immigration.
Di gbege wey happun for 1950-53 stop wen di two Koreans agree to stop, but dem no stamp am for paper.
Wetin we call dis foto, Pipo like dis woman wey dey cry so, dey carry di mata wey dem no fit solve by dia sef go Human Rights radio Studio wey dey turn sorrow to joy Mr Isah dey help pipo solve dia problem, plus including to call di pesin or office wey suppose handle di mata.
Rinji Peter Bala: ''Wen see I my dead pikin body for ground, my heart scatter'' Dooshima Abu , Abuja 14 May 2020 Wia dis foto come from, Peter Bala Wetin we call dis foto, Late Rinji Peter Bala Wen 20- year-old Rinji Peter Bala and im six oda friend bin hang out dey gist for dia area for dat lovely evening of 12th of M...
Dis one dey happen for time when people all over di whole wan change dia leaders.
Mc Claire Tifuh Wia dis foto come from, Biggy237 Sabi writer book, na model and actress from Northwest region.
He’s a true representative of what it means to be your brother’s keeper, irrespective of their tribal origins or religious background!— Dolly Kola (@DollyKola) October 12, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Thank you HE Atiku Abubakar for picking Peter Obi as your running mate.
"Many of my colleagues after Police rescue us dey call me hero because na my phone call wia I dey cry to Human Rights Network na im bring di rescue for us."
Tori don full ground since say military and di secessionist people don dey fight for Abia State.
Dat na wetin European Boxing champion Larry Ekundayo tell BBC Pidgin.
Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal44 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September...
Boko Haram don attack Nigeria Army again Nigeria military say dem no sabi pipo wey dey call for coup against Buhari Afta Afghanistan and Iraq, Nigeria na number three for world 'terrorist deaths' for 2018 Dis accuse from di Nigeria army dey serious.
Mama Fouda wan make nurses remain for work place but deh don turn target
Another thing we de for inside dis tori Buruji Kashamu burial: Senator Murray-Bruce, Gbenga Daniel, Obasanjo, Dapo Abiodun, Fayose mourn, as funeral hold for Nigeria Senate ex-member wey die of Coronavirus for First Cardiology Consultants9th August 2020 Attah Igala Ameh Oboni: Igala Kingdom in Kogi don announce death o...
Nigerians go remember how all di road wey enta Ekiti state dey nack padlock anytime wey political kwanta land wit opposition party or wit state house of assembly members.
Your innocence is beautiful, your smile brightens my world and your entire personality?
Ukeje - "We don dey build our culture back" - O.C.
ower Supply: Nigerians reply to Fashola 24 hour light 29 March 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, EKO Electricity Distribution Company say dem no even get enof light to supply Some Nigeria don tok how many hours in a day dem dey get light for dia area.
Some women wey bin dey circumcise girls for Illorin, di Kwara State capital north-central Nigeria tell us why dem bin dey do am.
E say im later transfer di disease give im wife, and dis no suppose to happun if to say na good quality product im use.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon's Anglophone crisis: Red Dragons and Tigers - the rebels fighting for independence4th October 2018 Authorities go fit open investigation for exams boss kidnap - Governor20th March 2018 University of Bamenda say Cameroon army no kill five students13th July 2018 Anglophone...
But dis progress stop after di Al-Sheikh family, wey dey in charge of religion for Saudi Arabia, apply brake to di changes.
Caf say dem go also provide special technology wey go help measure di physical performance of sportsmen and women.
if dis election get mago-mago di presidency and National Assembly dey responsible" im explain.
My mum dey against am before but now she dey happy.
Who be di oda doctors wey dey di video wey Trump mention?
Gold mining: How PAGMI, Nigeria Presidential Artisanal Gold Mining Development Initiative go work and benefit you Olubunmi Okunnu Broadcast Journalist 16 July 2020 Wia dis foto come from, Reuters On Thursday 16 July, Nigeria president Muhammadu Buhari collect di first gold bar wey artisans produce according to internat...
Court order Sanusi Lamido release from Nigeria Police, DSS detention
Another thing we de for inside dis tori 1:24 Video, You fit buy land from internet?, Duration 1,24 No be today wey pipo dey buy different tins for internet.
Offset propose to Cardi B for one of Migos concert for October 2017 even though dem bin don already marry for September of dat year.
See evritin to sabi about Trump assistant Ginger Me Video 3:05 Video 3:05 Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel 2 October 2020 Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel Video 2:06 Video 2:06 "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing" 30 Septe...
Ifeanyi Dike: Man wey kill im eight year old sister go die by hanging for Port-Harcourt Dem no support media player for your device Ifeanyi Dike: Man wey kill im eight year old sister go die by hanging for Port-Harcourt 13 May 2020 Rivers State High Court for Port Harcourt don sentence Ifeanyi Maxwell Dike to death by ...
Di way human being bodi dey, pesin need to chop wen e dey light and digest di food before im sleep.
But South Africa International Relations and Cooperation Minister Naledi Pandor tok on Wednesday wen she host Nigerian Foreign Affairs Minister Geoffrey Onyeama for bi-lateral talks, say dis recent neva harm di relations between South Africa and Nigeria.
Wia dis foto come from, Musing Derrick Camiff organiser say make kontri pipo no tink say deh no di do fain work as e mimba say for wan festival for America na Cameroonian film win best film.
"Many politicians wit dia bad attitude don blackmail me and APC administration say I no take any action ontop di issue because I be Fulani man.
oronavirus: If lawmakers wan shutdown, dem suppose shutdown di whole kontri too Dem no support media player for your device Coronavirus: If lawmakers wan shutdown, dem suppose shutdown di whole kontri too 4 March 2020 As Coronavirus gbege don tanda for Nigeria, di kontri lawmakers dey touchlight motion wey want make de...
Dis, according to some of di young pipo wey we follow yarn fit mean say more dey for front of di relationship.
No be until you carry gun kill person before you become terrorist.
According tori, dis fit be di worst attack against Jews for di United States history.
Boko Haram don kidnap 15 girls for Niger
E break many records - for di wrong reasons As na 73 millions dey eligible to vote, dis suppose be Africa biggest election for history - but na only a third of di electorate show face to vote.
Last month, dem kill Ms Khorsa.
Another thing we de for inside dis tori Five cities wey no safe for women16th October 2017 DR Congo: Life sentence for rapists dey sweet UN belle17th December 2017 Video, NoMore app: Di new way wey student go fit report rape mata31st October 2018 Nobel Peace Prize winner for 2018 na African doctor, rape activist5th Oct...
Pastor Fatoyinbo bone panel wey dey investigate rape accuse "I no sign petition to change my rape case" Why we invite Busola and Timi Dakolo - Nigeria Police Since then she and her husband, musician Timi Dakolo, don dey drag di pastor and carri di case put for police hand.
Di pesin go change im mind here, either e go choose to move on or decide to commit murder as revenge.
According di website of UK National Health Service (NHS), Bowel cancer na general term for cancer wey begin for di large bowel.
Hushpuppi extradited to US: Some oda Nigerians wey don face yahoo yahoo charges for America
I am sure you will continue the pattern of good works for which you have become renowned.
Salah wey bi 25 years old, dust Kevin de Bruyne, Harry Kane, David Silva and David de Gea to win am.
Five pipo na im dem don confam say die so far and many odas get wound afta seven story building collapse on Friday for Port Harcourt, di Rivers State capital.
Dis ruling go comot "doubt wey anybodi bin get about di boundary, because dat one dey clear now," na wetin Tullow Oil Ghana Managing Director Charles Darku tell tori people for di capital, Accra.
Anglophone Crisis: Court order Nigeria to return Ambzonia leaders wey sojas transfer from Abuja to Yaoundé Cameroon 2 March 2019 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Sisiku Ayuk Tabe bin base inside Nigeria for some time before im arrest One Nigerian court don order say make Ambazonia separatists wey...
Washing bed linen or towels at 60 degrees na good idea, as dis fit kill any virus for di material.
Another thing we de for inside dis tori Black Friday: Africa suppose dey do dis one?24th November 2017 Accra Mall ceiling collapse for shoppers head12th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldes...
Housemates go do live eviction every Sunday.
Di company na di latest restaurant brand wey go announce say dem dey downsize dia services since di pandemic start for March 2020.
Wia dis foto come from, LAGOS STATE GOVT/TWITTER Wetin we call dis foto, Lagos State Covid- 19 Isolation Centre Over six million confam cases of coronavirus na im dey di world according to di latest data wey comot from Johns Hopkins coronavirus Resource Center.
Cyclone Kenneth: Anoda storm don hama Mozambique again
White vex: Of course Clinton go point finger for Trump inside di book.
See wen Nigeria Aviation minister say international flight go resume for di kontri Why Nigerian Senate ask Army, Police and oda service chiefs to step down NDDC try intervene but di project never finish To intervene and make road for di pipo, Niger Delta Development Commission NDDC begin 23.5km Otuasega-Obedum-Emelego ...
Another thing we de for inside dis tori Nigeria House of Representatives say paternity leave no go happen4th May 2018 National Assembly: Bill to restrict goment officials to go only public school don die for Nigeria5th December 2018 Presido Buhari don sign di 'Not too young to run' bill into law31st May 2018 Nigeria wa...
Di album later get eight Grammy nominations.
During her short but impactful stay in the Service, late Arotile, contributed significantly to the efforts to rid the North Central States of armed bandits and other criminal elements by flying several combat missions under Operation GAMA AIKI in Minna, Niger State.
Democrats star di inquiry say im bin dey pressure Ukraine presido for way wey no dey pure.
Said Jammal - Aeroplane house: My wife love to travel so I build am Airplane house - Said Jammal Dem no support media player for your device Aeroplane house: My wife love to travel so I build am Airplane house - Said Jammal 11 November 2019 Said Jammal na contractor wey start to dey build im house since 1999.
Wia dis foto come from, Reuters Workers dey sew clothes for textile factory inside south Ethiopia im Hawassa Industrial Park on Friday.
Benue State governor Samuel Ortom don follow put mouth on top di kill-kill, say di mass burial for pipo wey die go happen on Friday, 17 March.
etc; beyond to dey ask wetin dem want, respecting dia wishes dey really important."
According to one eye witness wey no wan appear for camera, im claim say four pipo die from stray bullets from security agents.
Important tins Nigeria dey do to fight coronavirus Dem say dem dey try follow all di hygiene advise wey goment give to ensure say dem or dia family no get di infection.
As technology dey grow dey go, people no too dey use am again.
Another thing we de for inside dis tori Brunei gay sex: Homos, supes go die by stoning - Goment new law3rd April 2019 Homosexuals 'den thieves get the same rights'11th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey...
Another thing we de for inside dis tori Video, QTMPY: Reniss fit put you “dans la sauce” wit e secrets dem8th August 2019 Franca Sulem: “Ah champion positive digital change wen fake news flop for internet”13th August 2019 Cameroon court bury case, dig’am sentence Ndoki and 46 odas for six moons10th August 2019 Three di...
11 October 2018 Wia dis foto come from, STRINGER Nigeria Labour congress demand for new 56 thousand naira minimum wage drop on Thursday to chicken change, according to wetin BBC Pidgin understand.
"We get plenty families wey no fit feed di pikin dem get, not to tok about better healthcare or even to give dem good quality education, so we need to tok about dis tins," she tok.
Obaseki8th August 2020 Edo State House of Assembly: Govnor Godwin Obaseki clash police, accuse Adams Oshiomhole, Hope Uzodinma of attempt to 'take over im government'6th August 2020 De one we dem don look 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 2:21...
#MGO72— Pastor Adeboye (@PastorEAAdeboye) July 13, 2020 End of Twitter post, 6 Dis marriage advice divide pipo for social media and dis no be di first time wey im marriage principles no dey go down well wit some women.
Just now global fund don give Cameroon total FCFA 315billion since 2003 and goment need FCFA 100billion HIV/AIDS, TB and Malaria for 2021-2023 period, goment tok.
Dem collect awards from different category of di ogbonge festival, from short film to virtual reality.
As soon as we file charges, we go let you know.
Wen you go out dia, you dey carri Nigerian passport," she tell BBC Pidgin.
For one statement for July, she tok say her treatment for cancer don yield "positive results", and insist say she no go retire from her role.
Another thing we de for inside dis tori Bleaching: African kontris wey don ban skin lightening cream10th January 2019 Video, Bleaching dey scata bladder, kidney and e fit kill14th August 2018 Skin Bleaching: Food and Drugs Authority warn Ghanaians over 41 products24th January 2019 Top Tori Buhari okay special salary, s...
#TeamJordyn— inayah (@JIDDIESZ) March 2, 2019 End of Twitter post, 6 Khloé Kardashian and Jordyn Woods never tok anything since di mata don dey trend.
But de Ghanaian traders insist dem want make government enforce Section 27 (1) of the GIPC Act which limits retailing in de country to only Ghanaians.
Im also tell Prince sorry say im shout on am, while im dey explain to Prince say e dey disrespectful to di House as im walk out.
Dis dey come afta Dr Boniface Igbeneghu, wey also be pastor chop suspension from im church.