text
stringlengths
21
14k
Tori be say, dem tie two young students - one boy and one girl - for cross, like Jesus Christ, come begin beat dem sake of say dem late enta school.
Patrice Nganang go tok Anglophone crisis for House Committee on Foreign Affairs
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Emilia dey act for romcom Last Christmas "Before den, I bin don only appear for feem set two times and now I dey ontop one feem set completely naked with all these pipo and I no know wetin I suppose do."
If na wetin oga Ambode wan do, im go need to work double sake of say APC strong gidigba for Lagos.
Dis na after di sixth nuclear test and repeat missile launch wey North Korea dey do.
Liverpool vs Roma: Wetin go happen for Anfield for Champions League 24 April 2018 Wia dis foto come from, Shaun Botterill/Getty Images Wetin we call dis foto, Salah don score eight goals for Champions League Liverpool go play Roma for Anfield on Tuesday for di first leg of dia UEFA Champions League semi-final.
African Union bin start talk for 2015 to arrange 55-nation bloc wey go be di biggest for di world by member states to increase intra-regional trade.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 United Nations General Assembly weh na big meeting weh e di shine big problems dem de world go hold from number 17-30 moon for September.
End of Facebook post, 1 Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Facebook post, 2 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
Di co-chairman for di summit na Egypt plus chairmo of Africa Union president Abdel Fattah el-Sisi and Russia president Vladimir Putin More than 40 African leaders plus 3,000 delegates na im dem expect to participate before di summit end on 24 October.
Wia dis foto come from, Twitter Lebanese Red Cross tok say dem dey worried say di number of casualty fit rise pass 100 deaths as many pipo still dey miss from di blast wey happun around 15:00 GMT.
Dis sickness dey affect many women pass men, although e no get cure for now, but treatments dey wey go help relieve some of di symptoms.
Xenophobia: ‘I escape with notin from South Africa Dem no support media player for your device Xenophobia: ‘I escape with notin from South Africa 19 September 2019 Di second set of Nigerians wey chose to return to dia kontri from South Africa don land for Lagos.
Im bin don already talk say: 'Dis year get plenti things wey dey happen, preparations dey for elections and we get issue of security mata.
Dem handova di 23 children to di state ministry of Social Welfare and di children remain dia for now.
Di Nigeria health workerreach dis decision afta di National Executive Council of JOHESU do meeting during di weekend.
Di Sultan na di leader of Muslims for Nigeria, and wetin im tok suppose be final for wen fasting suppose start.
Dino Melaye and oda politicians wey don use stretcher enta court 4 May 2018 Wia dis foto come from, @Sumner_Sambo Wetin we call dis foto, Nigeria police accuse senator Dino Melaye say im try to kill imsef Tori be say Nigerian Senator, Dino Melaye don land for Kogi State north central Nigeria and say na inside police ambulance e take reach dia from Abuja.
E no e hold cabinet meeting all taims and when e do na when e appoint ministers.
Top pipo for President Trump administration wey resign, chop sack from di White House Nigeria police recruitment 2020: See Aug 24 screening locations for Lagos, Rivers State Nigerians wey apply for police recruitment 2020 go need dis tins for di screening exercise "My father na man wey pipo respect well-well and I like di way im dey do tins because im be peacemaker.
"No let any politician tempt you.
'Di boys' Di memory of how dem take kidnap Dzamara still clear for di mind of di pesin wey last see am - im barber.
Dis na di kind achievement wey di founder of di Tony Elumelu Foundation Entrepreneurship Foundation, Mr. Tony Elumelu, wan spread for Africa.
Di health commissioner say dem don run test on di new pipo but dem test negative, but dem go run more test later and if dem still dey negative, dem go discharge dem.
Ghana 24-year-old chef, Sika Mortoo flog en Nigerian counterpart take win de cooking competition.
Civilians, ambazonia forces die , goment forces wound for Bamenda attacks on Tuesday.
Skip Twitter post, 1 Like Ailes, O'Reilly, Weinstein, et al., Trump was insulated by a thick shell of sealed court cases.
"Di great thing be say nobody disturb her so she fit rest.
South Sudan for 2016 Internally displaced people: 1.85 million IDPs wey dey for protection: 222,862 South Sudan refugees: 1.4 million Another thing we de for inside dis tori South Sudan: US don blacklist top officials7th September 2017 Girl Education: South Sudan na di ''worst'' place to learn11th October 2017 Sudanese Refugees don pass one million for Uganda17th August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you14 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Senator Osinowo bin get Diploma in Building Technology from Instituto per Geometri, Rome, Italy.
Meet Jeki Joelle Esso, illustrator weh e draw comic book on Samuel Eto’o Fils
Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) versus Ita Ekpeyong Tori be say EFCC arrest and release di former oga of DSS, Ita Ekpeyong for Thursday 9 August 2018.
According to tori for local newspapers, Dr and Mrs Donovan don dey live for Nigeria reach over 14 years.
But one Nigeria Airforce officer, wey no gree give us im name, say security don increase in di last three days because of di threat but dem dey hide around di airport where pipo no fit see dem.
For northern part of Nigeria dis one dey happen well-well like street entertainment, but na to show say dem get "special power, charms or medicine" wey dem dey sell to people.
Na 5-0 dem nack Celtic for di first leg for Scotland.
pic.twitter.com/BcUGQjFqA7— Super Eagles (@NGSuperEagles) March 20, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Fitness coach Jean Luc-Royer works out with defender Stephen Eze, @DefendLikeEze.#SoarSuperEagles.
Auhtorities dey fear say di number of pipo wey dey affected fit rise.
(Rest in peace, fada, your race don complete.)
But Oga Ojikutu tok say no be any ethnic group dey protest for Computer Village, say na all stakeholders for computer village association.
Pipo bin don dey ginger make Tinubu chook mouth for inside di mata as per say e be from di south west, former govnor of Lagos to be precise, e be also stakeholder for di ruling party wey declare di operation as illegal.
Candidates wey don already register for di exercise go get new examination dates.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Trademarks wey Pop stars don try do Cardi B no go be di first star wey bin try trade mark words wey dem use as songs or dem give pikin.
Time dey run out for IS to kill dis two Nigerian health workers - ICRC In September, dem continue wit dia trademark wen dem kill Saifura Hussaini Ahmed Khorsa and promise say by October Hauwa Liman go face di same kwanta.
Im claim say di reason why im decide to dead di mata and no bring am up wit D'banj na say di singer wife bin dey wit am, D'banj still bin dey mourn im late pikin and Seyitan tell am say she no wan pursue di case.
⁣⁣⁣⁣ ⁣⁣⁣⁣ For the Africans born abroad, have you always considered yourself African?
"Dem molest me and my broda wen we dey small, but I no end up like am."
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Five things you go see inside new Trump book 'Fire and Fury' See why Michael Wolff new book Fire and Fury: Inside the Trump White House dey sell like hot potato5th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you37 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Seller - Nigeria: 'Puff-puff business hard, but e dey pay' - Seller Dem no support media player for your device Nigeria: 'Puff-puff business hard, but e dey pay' - Seller 17 February 2018 Fry-fry business na wetin dis young guys for Lagos, Nigeria dey use take hammer money.
"As I dey tok to you, my children don already dey di business, na dem dey help me take care of di place.
Ghana: Wetin be scores for Nana Akufo-Addo?
People wey reach like 5000 from different part of di world gather to watch Nigeria music star Wizkid perform for di Royal Albert Hall, London on Friday.
#Africa #Africa— Mwangi Maina (@MwangiMaina_) July 30, 2020 End of Twitter post, 11 Skip Twitter post, 12 What has happened to honourable david mabumba is a clear sign of how wicked some women can be.
1 NITEL Road, Off Agege Motor Road, Cappa, Oshodi, Lagos State LAGOS Donum Christi College, 007-013 Soji Olagunju Street Off Alpha Beach Road Igbo-Efon Lekki.
Oga Tosan reveal say between 2015 and 2018, di price of flour increase from N6,500 to N11,500 per 50kg bag while di price of sugar, yeast and margarine don also go up.
Cameroon court don suspend 'Miss Cameroon' Made in Cameroon drone don land Cameroon: Gay blogger no get any regret tori person Leocadia Bongben go meet Coco for e house make e tok e tori how e manage for di helep oda blind pipo dem today.
Some Ghana people enter Twitter talk dia mind about di anniversary: Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori Ghana: Minority lawmakers talk on top 2018 budget15th November 2017 Ghana: Asamoah Gyan wan start "Baby Jet" airlines25th October 2017 Wetin young people go like inside Ghana 2018 Budget?16th November 2017 Ghana go resume oil waka after ruling24th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
E say before pipo check say all weh Nigeria get na oil and gas and no bi full tori and no bi future but de true tori na say IT starts up dey boom for Lagos with young woman coders, plus company weh dey store data for Africa.
Another thing we de for inside dis tori iPhone X: Di new phone wey Apple release12th September 2017 Why Apple dey say sorry29th December 2017 Apple dey sell robots wey UK based Silas Adekunle make22nd November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Im add say: "Di commissioner of police na im dey personally lead di operation to rescue" di five pipo wey include four men and one woman.
Skip Twitter post, 1 Youth Ministry Worried about the increasing menace of SARS.
Songs wey dey inside Mercy Chinwo 'Satisfied' Nigerian goment don arrest Dr Anu wey pipo accuse of fake bumbum operation Genevieve na Oscar Academy member afta Netflix hit Hassana Maina, wey be advocate against sexual violence, say no negative word go distract dem from di work wey dem dey do to help fellow women.
"As we put inhaler, e calm down start breath fain".
"I feel say dis na wia we suppose start to dey fight corruption from because e no good at all."
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Sweet Sweet Codeine: Di cough syrup wey dey destroy lives for Nigeria Mrs Buhari bin tok say di way youths and even adults for di kontri dey take abuse codeine cough syrup dey make fear catch her.
You go remember say for 2018, Toke Makuinwa bin trend afta she mistake di Able God line of di song as Ebuka.
Di court also order say make di goment lawyers escort Sheik El-Zakzaky travel, to ensure he return for di trial.
You fit still catch coronavirus even if di sun hot like fire.
E tok say, "most of my friends dey stay 30 minutes away from me, because of traffic if we wan jam ourselves na beta planning we go do."
Another thing we de for inside dis tori West Africa: Celebrities wey fit take over 201828th December 2017 Tiwa Savage don top Apple's iTunes World Music Chart25th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Roger Milla, oda Cameroon 1990 teammates receive President Biya e house gift afta 30 years Dem no support media player for your device Roger Milla, oda Cameroon 1990 teammates receive President Biya e house gift afta 30 years 28 August 2020 Some player for Cameroon Indomitable Lions squad weh e put de kontri for world stage, say de take note say de messenger weh de send wit dia gift no deliver 30 years ago.
Wia dis foto come from, Alena Schmick Photography Wetin we call dis foto, Frederike Kaltheuner say we no fit know wetin companies know Ms Kaltheuner say e reach like 600 apps wey enta di information wey dey her iPhone in six years, so she don decide to carry di mata for head to know wetin dis pipo know about her.
President Buhari announce am for tweet say im don order di forensic audit of NDDC wey be special department wey dey do goment development projects inside di oil rich Niger Delta region.
''We begin give dem training but we come see say, come rain or come sun, no amount of training go help them.''
pic.twitter.com/0QFOJ7ttwr— Ari Gold (@Femme_Lethal009) November 6, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Idris Elba is People’s 2018 ‘Sexiest Man Alive’ 1.
Trafficking of girls: 50 trafficked girls return from Lebanon. Wetin we know
Why forge and place yourself in a position of vulnerability?#SoDumb— Aisha Yesufu (@AishaYesufu) July 7, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 The allegations by Premium Times against Kemi Adeosun are very grave indeed.
Skip Twitter post, 3 Drop it like it’s Hot .https://t.co/hNxvCSGNWJ .#MakingItCount #PepperDem #NoApologies pic.twitter.com/87NnKHUi1f— Sterling Bank Plc (@Sterling_Bankng) November 9, 2018 End of Twitter post, 3 Na so pipo dey reason say Sterling Bank don start again o.
ELECAM go shifter de names dem den publish de wan dem weh de respect all de conditions dem for become candidate for 2018 presidential elections.
Appeal Court say make everibodi match break ontop Rivers APC mata Wia dis foto come from, BBC Supreme Court, press hand support di judgement of Federal High Court inside Port Harcourt wey stop di All Progressives Congress from di general elections in Rivers State.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Plenti child beggars bin dey waka for Kano state Nobodi know how many of dis pikin dem, wey Hausa dey call almajirai (almajiri for one pesin) wey come rom di Arabic word al-Muhajirun wey mean emigrant, don go house but Kaduna say dem don send reach 30,000 go back house.
Plenti big-big politicians, plus including oga Atiku, run leave People's Democratic Party (PDP), wey dey rule between 1999 and 2015, join hand inside All Progressives Congress (APC) to win and pursue former presido Goodluck Jonathan comot goment for 2015.
Church members bin dey attend service to celebrate Easter weekend wen one wall collapse kill worshippers dem inside.
To reach di 15% of national budget wey dem dey target, di president go need to more than double di current allocation to 1.3tn naira, or reduce spend money for anoda place.
Presido Muhammadu Buhari submit di certificate on top accuse say e no qualify with im education to run for elections as presidential candidate for di 2019 Presidential election.
Di 2017 /2018 season go start today.
#MeToo: Court say Bill Cosby dey guilty for sexual assault 27 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Court for US say comedian Bill Cosby dey guilty of three counts of sexual assault, wey fit put am for jail for up to 30 years.
Di judge no talk anything on top dat one.
Why CAF fit don comot 2019 AFCON from Cameroon hand Iwobi, Partey, Musa, Salah, and 30 odas go drag CAF men player of di year Zamparini say im dey "very sad" to comot but na because im dey "tink of di club future".
FIFA don ban Ghana footballer for one year Black Stars invite Barcelona destroyer for friendly games Another thing we de for inside dis tori Samuel Inkoom marry wen im be 16 years?24th May 2018 Ghana footballer Samuel Inkoom don chop one-year ban21st May 2018 Emmanuel Boateng wey destroy Barcelona get Black Stars invite for friendly games20th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Na under coach Antonio Conte, na im Moses shine.
One of di teams wey dey hot for di competition dis season na AC Milan.
See Nneka has spoken for her tribe women who don’t have the courage to say their mind on Twitter.
Fire burn di biggest wood market for West Africa How Balogun market fire kill Policeman for Lagos Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
Democratic Senator Dick Durbin say Trump use di "racist" language and im call some African nations "shitholes."
Di Change.org petition wey start afta di second to last episode show also ask make dem use "beta writers" to take redo di season.
Another thing we de for inside dis tori Blue film actress don sue Donald Trump on top 'keep shut' agreement7th March 2018 Davide Iovinella no wan play football again, na blue film im wan act3rd April 2018 Senior Donald Trump Russia lawyer don resign leave am22nd March 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers28 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Ghana ‘accident and alatsa’ car importation ban bore car dealers
SA don give Grace Mugabe diplomatic immunity 20 August 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Zimbabwe First Lady na part of her country politics well-well; here, she dey talk to crowd for rally inside Marondera Di wife of Zimbabwe President Robert Mugabe don leave South Africa, where one young woman bin accuse her of assault.
E no dey clear how many pipo di company wan employ, for dis recruitment.