text stringlengths 21 14k |
|---|
Na Zimbabwe pipo dis attack target pass, but some Nigerians also dey affected for cities like Cape Town. |
Another thing we de for inside dis tori Ebola: DR Congo don confam new outbreak for di kontri9th May 2018 Ebola virus don reach Cameroon?31st January 2018 Wetin you suppose know about monkeypox virus5th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dis na wia di football joinbodi, dey hope say players no go play di kain football wey go dey injure oda players and behave well well, and to reward dat team or player. |
Another thing we de for inside dis tori 5G Network & Coronavirus tips: See wetin you suppose sabi5th April 2020 Coronavirus update: Covid-19 global pandemic vs Spanish Flu - Dis na wetin Nigeria fit learn from di deadly 1918 - 1919 Influenza for Lagos14th April 2020 Coronavirus: Garlic, heat, ice cream dey among fake COVID-19 disease advice you need to ignore18th March 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Traditional womb setting massage: See places wia dem dey practice am to 'help woman get belle' Dem no support media player for your device Traditional womb setting massage: See places wia dem dey practice am to 'help woman get belle' 7 May 2020 Womb setting massage na traditional massage wey women dey do for Warri, Delta state, South-South Nigeria. |
Him carry six prizes put for pocket go house including best video of the year, for him song 'Humble' and, best hip-hop artist. |
had wan 'pay back $100m money wey dem owe Angola with cattle' 17 March 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Chad na major exporter of livestock Chad go pay Angola $100m money wey dem owe dem with cattle according to Angola state newspaper. |
Di number of Nigerian doctors wey dey work for UK dey double |
''We dey glad say Buhari don come back''- Charly Boy |
Beyonce go dey inside new Lion King film Black Panther premiere: See as stars flex African attire Some film like Moonlight, Gladiator and Slumdog Millionaire wey don win Oscars before don fail di test, even plus including two films wey fit win dis year. |
Na from France and Italy weh deh import de cases for contaminate local pipo for Abidjan, di health minister of Ivory Coast confam for statement from di Council of National Security. |
Voters registration for Ghana 2020 election: What you need to know about di exercise Favour Nunoo , Ghana 30 June 2020 Wetin we call dis foto, De registration process start from today, June 30, 2020 to August 6, 2020 Electoral Commission of Ghana as part of efforts towards free and fair elections dey compile New Voters Register ahead of de 2020 General Elections. |
Alaska US: Tsunami alert after earthquake happen 23 January 2018 Wetin we call dis foto, Di alert tell people to go hide for higher ground around di affected areas. |
India and Pakistan follow dey di list. |
Otioto, wey be hairdresser, don dey well from her gunshot wound. |
Information Minister for Ghana, Kojo Oppong Nkrumah confirm sey dem remand am for custody, so sey dem go fit question am over de kidnapped girls den stuff. |
Another thing we de for inside dis tori Womens world cup 2019: "We dey target last 16”- Falcons coach29th May 2019 2019 FIFA Women’s World Cup: Super Falcons don invite Asisat Oshoala, Onome Ebi, oda 25 players to camp13th May 2019 Video, France 2019 Women's World Cup: Janine van Wyk go lead South Africa compete for di first time6th June 2019 Nigeria vs Norway: Super Falcons lose opening match 3-0 for FIFA Women World Cup 20199th June 2019 Women's World Cup: England coach say shame catch am for Cameroon behaviour24th June 2019 Women's World Cup: End of di road for Indomitable Lionesses as England knockout Cameroon23rd June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: How school bus take burn kill two pickin for Abuja Di school bus catch fire wen mechanic dey work on am with school pickin dem inside. |
"Di good thing be say im dey young and room dey make to improve, e get potential wey we go work on, but na how e suppose be. |
NCAN said they bought the form to appreciate the good works of the president. |
Di Nigeria Centre for Disease Control say na just two pipo don recover, including di Italian wey first carri di disease enta Nigeria. |
"We get clear order from president President to stop dis and we believe say we fit do dis between now and 2023, no be say dis na political deadline, na realistic, technical deadline wey we fit deliver." |
Video Producer: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori ART X: Meet di Artist wey say im artwork dey represent di 'gods'3rd November 2019 See di mental health portraits wey win top prize for ART X Lagos2nd November 2019 2:30 Video, Cameroon IDP pikin weh e di dream for make real helicopter, Duration 2,301st November 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Oga Onyeama use im airline carri 188 pipo return to Nigeria afta di xenophobic attack on foreign business for South Africa. |
Another thing we de for inside dis tori Anoda Cameroon army killing video dey boil social media9th August 2018 Boko Haram don attack Nigeria Army again22nd July 2018 President Buhari: 'We don win Boko Haram'1st January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Na so di militants enta di main gate. |
E mean NIMR be di first centre for West Africa wey go fit do test and check dis kain infections. |
As e be so, many pipo for Nigeria dey vex for all di tori wey dey comot say di company fit get hand wey spoil as elections for happun for di kontri. |
Only pipo wey bin dey line before 2pm go fit vote, new pipo no fit enta line. |
"Di free world must triumph over dis new tyranny." |
Although most pipo believe say pipo no dey equal for Nigeria, e dey hard to measure inequality because of current data wey no dey, economist Dr Zuhumnan Dapel tok. |
Rivers state police rescue Lebanese Nollywood actor Mr B from kidnappers hand 10 May 2020 Wia dis foto come from, Rivers State Police Police for Rivers State don rescue one Nollywood Lebanese man, Bilal Nosser AKA Mr B from Kidnappers hand for Ndashi bush, Etche local goment of di state Police tok-tok pesin Nnamdi Omoni say na on Friday 8 May, 2020 di Kidnappers gbab Mr B, wey also be comedian for Owerri, Imo State come carry am come Ndashi bush wia men of Okehi Police Station come rescue am. |
Togo: 300 don run from fight, enter Ghana Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Togo: People dey protest against President Faure Gnassingbé One woman wey follow do protest, Kossiwa Djomadi tell AFP tori people say dem go carry di mata because na dem dey suffer di situation pass. |
De NDC say contrary to de claims wey then candidate Akufo-Addo make, he appoint en family den friends for government inside. |
Charlotte Dipanda use new album celebrate 10 years for music |
Another thing we de for inside dis tori Abdelaziz Bouteflika: Algerian Presido drop fifth term re-election plan11th March 2019 Omar al-Bashir: Sudan dey wait as rumour say coup don happun dey fly upandan11th April 2019 Sudan protest: Armed forces dey clash for Khartoum sit-in8th April 2019 Abdelaziz Bouteflika: Algeria presido don resign afta plenti protest3rd April 2019 Omar al-Bashir: Nigeria say make Sudan restore constitutional order as military seize power from President al-Bashir11th April 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?38 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Chief Operations Officer for Echo House, organisers of SMWAccra Bright Ayaaba talk BBC say di theme "It's closer" dey mean say Africa go dey part of di next generation of social media platforms den products. |
Di top four teams for di league go qualify for Champions Leagues while fifth and sixth position go play for Europa league. |
Another thing we de for inside dis tori Facebook grant: How to apply for Facebook Small Business Grants Programme to dash N500m grant for small businesses wey Covid 19 kpafuka in Nigeria26th August 2020 Kellyanne Conway, Sarah Huckabee, Steve Bannon, Sean Spicer and odas wey resign, chop sack under Trump for White House24th August 2020 Barack Obama blast Donald Trump say e dey treat di US presidency like "one more reality show"20th August 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Or because na dem make something by demsef. |
African Union say deh no go for Northwest and Southwest and even for Far North because deh no bi wan take risk and because goment tell dem say e bi risky, even if tension reduce. |
Balarabe tok say for now na for temporary camps dey go house affected pipo but dem go still push for fresh calculation. |
"Nigeria no go strong face to dis idea of borrow borrow of our treasures," according to NCMM tok tok pesin. |
EC Chairperson Jean Mensa reveal say some 7,000 health personnel go be present for de registration centres. |
Even though say her pickin dey Instagram, Tayo dey put eye well-well on top her page. |
Dis na some of di kwesions wey pipo dey ask and ansa wey you suppose know: Wetin you need to know about di Nigeria Police force wey open application for young Nigerians Nigeria police don begin dia 2020 recruitment exercise - Dis na how you fit apply 10 facts about N-Power 2020 you must know before & afta you apply Kwesions about N-Power pipo dey ask - See di ansas Nigeria police form for 2020 don comot? |
Di building wey still dey under construction collapse for di Woji GRA part of di Rivers State capital. |
Social Media Award for Nigeria sama actor Williams Uchemba wit tear rubber motor 18 November 2018 Wia dis foto come from, Instagram/@williamsuchemba Wetin we call dis foto, Williams Uchemba na social media star and Nollywood actor Saturday night for Oriental Hotel, Lagos launch di first edition of di Social Media Awards for Nigeria. |
Since then, na only seven black professionals don dey in charge of team. |
Some of di results wey dem release say na im dey lead anoda opposition candidate Martin Fayulu, and di ruling coalition Emmanuel Shadary. |
#NobelPrize #NobelPrize2019 pic.twitter.com/dGkLwkKb5R— StarBase Communications (@StarBaseComms) October 10, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 In just a few hours, the 2018 and 2019 Literature Laureates will be revealed. |
He says he is the only Change candidate since his rival represents more of the same. |
Another thing we de for inside dis tori Third Mainland Bridge go close 24 August for three day maintenance24th July 2018 1:00 Video, Third Mainland Bridge: "We dey check weda di joints don expire", Duration 1,0024th August 2018 Image gallery, Third Mainland Bridge closure: See wetin pipo dey face for road24th August 2018 Third Mainland Bridge: Why pipo no go fit use am for three days22nd August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Many pipo dey overtink say dem fit spot fake news, BBC find out wen dem speak to social media users for Nigeria and Kenya. |
More than one million also come from dia neighbour South Sudan. |
Club Brugge don qualify for di Europa League knockout stage. |
Bindu Ammini and Kanaka Durga bin don dey try enta di temple since court stamp am say dem fit enta but no fit. |
Coronavirus: Garlic, heat, ice cream dey among fake COVID-19 disease advice you need to ignore18th March 2020 Dollar to naira: Why you no need to rush buy dollars13th March 2020. |
Amazon fires don pass be careful - Macron 500 million bees don die for Brazil Local tori paper, Diario De Mallorca say di collision bin happun for air ova di Inca hospital around 13:36 local time (12:36 GMT). |
"We don also observe say pipo wey dey take igbo fit dey addicted to am sotay dem useless without am." |
"Cold never catch me reach like dis since I come London," im tell BBC tori person Helen Oyibo. |
Di response to im creation bin dey positive, so im begin to market di tins wey im dey make.. |
Herdsmen killings: Four people don die for fresh attack for Kaduna 12 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Vigilante people for Bakin Kogi, Kaduna state, northwest Nigeria dey look di damage after herdsmen attack di village on 24 February, 2017 Tori wey dey comot for local media say e reach four people wey die and one person wound after gunment attack farmers for southern Kaduna, wey dey north west Nigeria. |
Skip Twitter post, 1 Nengi: Iv told you this before, give me small space. |
Sometimes sef, dem pose like say dem dey find wife or husband and through dis ways, dem don dupe some foreigners and even fellow Nigerians. |
Such an unprofessionalism.#TiwaaMustGo#BringBackOurTaadiGirls— Divine Kpe #RightToEducation (@Divsone) September 16, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 This is just heart breaking. |
But pipo wey dey bad mouth am say im dey do am to attract attention. |
E don work with artists like Beyonce, Jorja Smith and Lily Allen. |
Skip Twitter post, 2 Olamide's concert (OLIC) is beginning to look like 'The Experience' of secular music in Nigeria. |
Dem settle for di province of Edmonton and at age 15, Alphonos begin train wit di Whitecaps development team for wia im don turn legend. |
Why Southern Cameroon wan comot Now so, na about 74,966 pipo dem run from their village for go oda villages for kontri, plenti na for southwest with 66 412 and 8554 for Northwest region, den 21,000 pipo dem dey for Benue, Taraba, Cross river and Akwa Ibom states for Nigeria. |
Wen dem dey campaign to enta power, APC say dem go remove di payment of subsidy, wey be one area wey magomago full for Nigeria. |
Government arrest Mosop leaders, including Ken Saro-Wiwa after dis one 1995: Mr Saro-Wiwa and eight others enter court, wey find dem guilty - and dem execute dem as punishment; people for world vex well-well for Nigeria government 2003-2008: World leaders begin out eye for armed conflict wey other other communities inside Niger Delta don begin do 2011: Shell gree say dem get hand for two Ogoniland spills wey be say oil troway full ground, spoil everywhere. |
Last night one housemate sleep naked, with open legs camera film de whole cinema for all man weh e bi di watch. |
''I no see Wizkid say im too much for me but many of my Ghana colleague dem see am like dat.'' |
See wetin Mike tok plus oda gbas gbos ontop di BBNaija reunion 2020 show - Mercy and Tacha social media beef - See wetin Mike tok plus oda gbas gbos ontop di BBNaija reunion 2020 show 18 June 2020 Wia dis foto come from, official_mercyeke/symply_tacha Mike don react to di social media beef between Mercy and Tacha of Bigbrother Naija Pepper dem gang. |
"Management dey ontop di mata, and if dem get further plan dem go communicate am give dem" Another thing we de for inside dis tori Why Nigerians dey argue weda ‘yahoo boys’ na criminals13th May 2018 Nigeria: Police don catch Ifeanyi Dike wey escape custody8th September 2017 Email scam: Five reasons why pipo still dey fall mugu to yahoo boys14th September 2018 Khadijat Oluboyo: How former deputy govnor pikin boyfriend kill, bury her inside im house - Police8th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Rights Group, Amnesty International also tok say de militia also commit bad crimes dem. |
Di ruling houses dey take turns to rule di kingdom. |
Is the #AkwaIbom rich enough, to include the expenses of running an airline in its books? |
She don go back Abu Dhabi and dey go through rehabilitation so she go fit sit well. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Meet di security men wey return bag wey money full inside31st August 2018 Dapchi Girls: 11-years-old pickin dem follow inside who dey miss28th February 2018 Shiite protest: 'Why gofment must handle El-Zakzaky mata with care'23rd July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Wen BBC ask say pipo dey say di Ruga settlement go collect land from pipo hand Adesina reply say: "Anybody wey dey tok dat wan dey tok am out of hatred and dat pesin suppose purge imsef from hatred against pipo of oda ethnic tins." |
Ezeanyika Anthony: Di Currency Artist Dem no support media player for your device Ezeanyika Anthony: Di Currency Artist 18 March 2019 Una don see money wey dem draw wit pencil? |
For di Red Table tok, Jada Pinkett explain to her husband, Will Smith say "About four and a half years ago, I start a friendship wit August. |
Coronavirus: Smokers fit dey protected against Covid-19? |
Most people wey dey buy am, come from Asia; dem believe say di thing fit cure cancer. |
ria: Army officers dey drag government go ECOWAS court 3 January 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria army dey very important for President Muhammadu Buhari plan for security matter for Nigeria E don pass one year and six months, but dis soldier dem dey find justice. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori 'Abortion be like wia pesin hire hitman to kill' - Pope Francis10th October 2018 0:52 Video, Pope Francis kiss South Sudan rival leaders for leg, Duration 0,5212th April 2019 Pope Francis don beg say make pipo forgive di Church26th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
"Di trauma and di way for our society we dey allow anytin, na im dey make some pipo no dey come out to report. |
De medical doctor drown for Teshie Bush road, near Demo bridge after de rain carry she den en car as she dey try go house. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Tori be say some policemen from di singer bin allegedly arrest Seyitan for over 24 hours come make her delete evritin wey she bin post about di mata. |
Di Federal Ministry of Humanitarian Affairs, Disaster Management and Social Development say dem go communicate through dia official channels. |
Xenophobia: Nigeria goment neva take plenti steps ontop di attacks |
Ekiti wan castrate sexual offenders, but na solution? |
How to update your record on top Nigeria Police recruitment portal ‘If goment no open churches soon, we go break all rules - Pastor Chris Oyakhilome Oda key tins di govnor tok Di govnor don also increase di number of pipo wey dey gather from 20 to 50. |
Cameroon blackout force pipo for waka for charge phone La Liga don di train Cameroon league coaches Cameroonian win Commonwealth innovation award For de clinic, deh give videos and weti deh fit learn about basketball, but also teach dem life skills, make deh go outside wit positive message, use'am for society as de training no bi only about basketball but also about life. |
Nigeria na Number One for Cyber Policing - Buhari No part of Nigeria dey under Boko Haram – Buhari E no clear why di president make U-turn come back earlier dan im schedule but since im comot, di kontri don experience different security challenge dem. |
5G: E superfast but e no super-safe? |
#NCFRMI #LibyaSlaveTrade #Angel4LifeFoundation #NikkiLaoye #PrayForLibya #Libya . |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.