text stringlengths 21 14k |
|---|
Dis statement from military comot hours after soldiers take over di headquarters of ZBC. |
Afta dem fire warning warning shots and give sem signals to land, two Israeli fighter jets shot down di plane. |
Afta three years of research and discuss between sabi pipo and goment officals for mitin for South Korea, di Intergovernmental Panel on Climate Change (IPCC) don release special report on wetin global warming of 1.5C fit cause. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus-Virus: Why Newcastle ban handshake for training ground28th February 2020 Coronavirus: La Liga don dey suspended as dey quarantine Real Madrid squad12th March 2020 Coronavirus-Virus: Nigerian footballer don become di first player to get di disease28th February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon 2018 Election: Opposition wan hold dia Congress1st February 2018 Cameroon: How voter registration go be for Anglophone regions?3rd January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you54 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dis result mean say Nigeria dey siddon for third position for group A. Nigeria victory na di first point any of di three African teams dey collect for di tournament. |
See as Nigerians bin react Skip Twitter post, 1 Content is not availableView content on TwitterDe external site no concern BBC. |
Why Nigeria reduce fuel price from N145 For di past two decades (20 years), price of PMS neva dey stable for di kontri. |
Eze still talk say di matter don dey ground for many years before Jonathan even become president. |
WHO say many pipo dey die wen dem no suppose to, because of lack of pipo wey go cari dia good mind donate blood, and also blood banks wey no too dey. |
And na di longest bridge for di whole of Nigeria. |
PDP still get qweshion to ansa - Buhari Rivers APC change gear declare support for Sowore AAC party for govnorship election Cross River APC no get govnorship candidate for Cross River. |
Dapchi girls: 'Make una follow una dreams' |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Odinga say di changes wey Kenya need to do credible elections never dey ground As things be so, people for Kenya no dey sure say di 26 October repeat presidential election wey Supreme Court order go smooth. |
Pipo no dey too dey knack again during dis lockdown- Durex Five tips to enjoy kerewa wit condom For November 2019, di goment bin recall di two batches, wey reach like one million condoms, afta complaints begin enta from di public. |
Mimi Mefo: Goment don free Cameroon journalist weh deh lock Leocadia Bongben , Cameroon 10 November 2018 Wia dis foto come from, Equinox TV Mimi Mefo, Cameroon Journalist weh goment lock for ngata say e di spread fake news don comet for New Bell prison for Douala -Cameroon. |
Melaye talk today for social media say to get police protection na im right because im don escape two assassination and im be tax payer. |
Di oga of WMO hydrological forecasting and wata resources division say: "we go provide informate wey dey very current about rainf and weather prediction wey we collect form different satellites.'' |
End of Facebook post, 1 Although some pipo tok say di new regions get some partisan agenda, Dr Bawumia talk journalists say "dis no be partisan matter, e be matter for di wey dey di affected regions inside so make everyone come out den vote." |
Two Uganda opposition lawmakers survive bomb attack |
INEC don decide how Rivers results go be Jimi Agbaje say im PDP resign tori no true, na rumour I defeat Buhari with 1,615,302 votes - Atiku Wia dis foto come from, @USEmbassyAbuja But some tins no happy US goment about di elections wey don already happun for Nigeria, wey be Africa largest population. |
Fon Abumbi tori say na for day taim, for number 24 day for September weh BIR kam wit armoured cars, climb enta di palace weh deh build'am wit stone and burnt bricks. |
Sarkodie na im first call for peace afta e share for twitter di new song wey Alade and Beninese singer Angélique Kidjo sing togeda. |
Hilda say, "di challenge na for you to get beta work and still fit keep di work." |
Goment don increase di money dem dey spend by times two and even di gbese wey dem dey service don increase join but dem don dey miss di amount of money dem dey make by at least 45% evri year since 2015. |
Nigeria, Boko Haram dey discuss how to stop di fight |
Paul Pogba: Manchester United midfielder say 'racism go only make am stronger' |
She say people dey run up and down di staircase, come dey shout 'comot'. |
Oga Nathan dey react to local media tori for Nigeria say Leah don convert to Islam and e just born boy pikin for one of di militant leaders. |
Mama wey write African book for her pickin |
Wonders they say shall never end. |
We deh about 20,000", na one student weh yi get one notebook talk for . |
A post shared by John Legend (@johnlegend) on Aug 16, 2018 at 7:57am PDT End of Instagram post, 2 Skip Instagram post, 3 This photo was taken in 2012 when Aretha and I performed at a tribute celebration for our friend Marvin Hamlisch. |
Im say, na di same pesin bring di two containers come wit di same company, Ehigocho Nigeria Ltd, and one Mr. Ongwataba Jerry as di main suspect. |
As at 26, April 2020, di kontri get 1,273 confam cases of Covid-19 and di virus don spread to 32 out of di 36 states. |
Producer: Ogechi Obidiebube Video: Gift Ufuoma Another thing we de for inside dis tori 1:12 Video, Meet di 13-year old gele and make-up expert, 1,129th October 2017 1:54 Video, Nigerian Cinderella: How bread seller turn celebrity, 1,5416th August 2017 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,004 hours wey don pass. |
17 April 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:03 Video, Hakeem Effects: Meet di man wey dey do Nollywood feem trick, Duration 2,0312th November 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020. |
Nigerian Army no use hand touch me |
Norway environment minister, Vidar Helgesen, tell Reuters say im country don see di kain damage wey pollution fit cause. |
Another thing we de for inside dis tori Cristiano Ronaldo: Juventus forward ogbonge Champions League display wey make pipo shout wow!13th March 2019 Christiano Ronaldo don leave Real Madrid dey go Juventus for £105m10th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori See wetin US government shutdown mean20th January 2018 US: Government shutdown go end as Senate don do deal22nd January 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers22 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Im say as e be so, JAMB get more dan 718 centres throughout di kontri wia candidate go fit go register for dia 2019 exam and all of di centres dey dia website. |
Di redesign go first enta US and from dia straight away Instagram posts no longer need to start wit foto or video, e go dey possible to share content using just text, stickers or drawings, dis na thanks to one new "create" camera mode. |
The change rolled out in some places before others, letting researchers examine its effect. |
Oluwaseyi say e get plenty women wey dey work for top positions and dem dey collect plenty money pass men. |
Im be di owner of Dangote Group and dey deal for many businesses for Africa. |
Another thing we de for inside dis tori AWCON 2018 final: Why women footballers no dey collect di same winning moni as men?30th November 2018 AWCON 2018: Nigeria Super Falcons beat Cameroon Lioness for semi finals to qualify go finals27th November 2018 South Africa vs Nigeria: Three tins to expect wen Super Falcons jam Bayana Bayana for Cape Coast18th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
#Ambazonia #Cameroon #Dialogue pic.twitter.com/13D0bQV8iM— Israel Ayongwa (@iayongwa) September 9, 2019 End of Twitter post, 5 All dis na guess work, make all man relax wait for 8 :00pm wen president Biya go komot weti dey e belle. |
Another thing we de for inside dis tori Why Lagos no wan make you dey use cash pay tax again19th February 2018 Lagos Land Use Charge: Why your house rent fit increase5th March 2018 'We no increase motor registration price'-Lagos gofment14th March 2018 Video, World Cities Day: Lagos people dey vex31st October 2017 Nigeria: Why #100nairanotes dey trend for social media14th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Marvel's Black Panther Dey Finally Come Lagos15th August 2017 Liam Neeson go retire from action film13th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
But for now, bring on 2018. |
Another thing we de for inside dis tori Fulani herdsmen: Why cows dey important -Prof Lakpini20th January 2018 How dead cows from Adamawa land Port Harcourt slaughter yet dem butcher, sell am give pipo24th July 2018 Nigeria: Cow no allow plane land for airport18th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di girls dia mother, Aurelia Dunduk, say Mikhail pursue her commot di flat for 2015 At di time wey di murder happun di girls mama no dey live wit dem again and Khachaturyan forbid im daughters to reach out to her. |
George Elanga Obam, minister for decentralisation and local development weh e bin di pass for West region go for se area and order make deh give FCFA 25 million for Bafoussam II council Another thing we de for inside dis tori Over 1000 pipo di die everi year for road accident for Cameroon - UN Road Safety Boss23rd August 2018 Cameroon ship accident: 'Ah loss ma two sisters and two pikin dem for ship accident'27th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 1 @tiwasavage with her award for Best African act at the #MTVEMA, congrats once again pic.twitter.com/jLK6NQfsYJ— MTV Base West (@MTVBaseWest) November 4, 2018 End of Twitter post, 1 Tiwa na di first African woman to win dis award. |
Im also say im bin dey three way relationship before. |
Deh decide for connect dia labs dem and directive on how for diagnose or check coronavirus. |
Senegal Sadio Mane Wia dis foto come from, Getty Images Sadio Mane market na one wey Liverpool no regret say dem buy at-all at-all. |
Portugal lose Euro 2004 final Ronaldo cry well-well wen Greece beat Portugal 1-0 for Euro 2004. final to lift di trophy in front of dia home fans for Stadium of Light. |
"So, now you say N30,000, how many of dem fit pay? |
I dey use am for house especially when my deaf and dumb students visit me, so na dia my children learn am." |
On Tuesday, Russia score three goals inside di first 16 minutes of di second half, with one own goal. |
Akwa Ibom State Govnor Udom Emmanuel reveal on Tuesday say im get info since Monday night say di state Assembly go boil again. |
"My wife go dey in charge of de distribution of contracts in dis country…I no go operate family and friends government in Ghana," Akufo-Addo talk supporters during dema fundraising event for Kumasi Nana Akufo-Addo. |
Di team wey do di work led by Group Captain OC Ubadike say dem don finish di final lap wey be animal testing wey dem do for veterinary department of Ahmadu Bello University Zaria for Northwestern Nigeria. |
Wia dis foto come from, BOLA AHMED TINUBU/INSTAGRAM Wetin we call dis foto, National Leader APC, Bola Ahmed Tinubu Faleke reply, yab am say Tinubu win all im elections well and e no do wuruwuru. |
For US, na nearly 80% and for Europe na like 50% of people get car. |
We no get godfathers so no wan go mortgage una future. |
E say army no even dey for Ndu as pipo di claim say army helep ruling party for sweep votes for Anglophone regions. |
Sanitary Pad: How high cost dey affect poor household Dem no support media player for your device Sanitary Pad: How high cost dey affect poor household 9 May 2019 Producers: Karina Igonikon, Dooshima Abu, Dan Ikpoyi, Gift Ufuoma Most women around di age of 13 don dey see dia menses and one of di hygienic ways wey dem dey take care of demselves, na to use sanitary pads. |
Any candidate wey im bless dey sure of voters. |
"We be village of farmers and pipo dey fear to go farm now because of wetin dey happun. |
BBC tori person- Thomas Naadi report say dem dey export Ghana timber go Asia, America and Europe. |
Skip Twitter post, 1 #WhereIsEspiritDCorp pic.twitter.com/f534kGyF9x— Nigeria Police Force (@PoliceNG) August 8, 2019 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Buhari wan investigate why Army kill Police dem mistake as kidnappers8th August 2019 EFCC collect court order to freeze Lagos Govt account7th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wetin we call dis foto, 'Everitin you need dey for your hand' Im bin dey design hat, do collabo with brands like Balmain and im even get beta perfume - Mosaic - wey im say di inspiration na from North and West Africa. |
Arsene Wenger rest some of im stars as im get one eye for next Thursday Europa League quarter-final second leg against CSKA Moscow. |
Monkey wey get 'Brazilian hair' don win animal foto of di year Monkey no get 'selfie' right One of di villagers wey be Ibrahim yan say di bees also harm many of animals wey dey di village. |
Dis be some of de social media reactions to de KNUST SHS incident. |
Na close to 700 confirm cases don happun and World Health Organisation say na di second largest outbreak for history. |
PK was only last Saturday actively involved in our party’s constituency elections in the Central Region. |
Ghana: Christians dey blast Jerusalem vote |
Di answer na yes and WHO don release method for am. |
Nigeria: INEC wan allow prisoners to vote for 2019 |
63) Benedicte Mundele - Fresh food entrepreneur, Democratic Republic of Congo When 24-year-old Benedicte look around di Democratic Republic of Congo, she dey see plenty raw produce from potato to passionfruit, but still her pipo dey live for food poverty. |
Dem release di statement for dema Department of Homeland Security (DHS) online platform, January 31, 2019. |
Another thing we de for inside dis tori Facebook marriage for Kano provoke Islamic police to declare couple wanted4th July 2019 Sarkin Waka arrest: Kano musician don get bail12th September 2019 Kano Governorship Election 2019: Elections dey INCONCLUSIVE!11th March 2019 Kano shooter use pump action gun fire pipo during horse race20th June 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Na wetin one woman wey get new born pickin tell as dem land Lagos. |
Looks like we are still winning to me. |
BBC Governorship Debate Delta: Candidates focus on Employment, Sports, Security |
4 tins wey connect Kofi Annan to Nigeria Ghana announce last week say na for Burma Camp military cemetery for Accra, di headquarters of Ghana Armed Forces dem go bury Annan. |
Tori be say some of di students wey dem suspend provoke do riot sotay dem set fire for parts of di school. |
All dis security palava dem fit spoil di chances wey ECOWAS - di join body of west African countries- get to win dis year Nobel peace prize. |
Before she move to di UK, Tolani bin attend primary school in Nigeria. |
Di prince, wey pipo dey consider say e be di under gee leader of Saudi Arabia, be suspect say im bin target oga Khasshoggi wey be serious critic of di goment, to kill am for dia consulate for Turkey for 2 October 2018. |
One man wey dey travel say dem fit stay for im house but di man house become crowded because oda pipo sef join dey for di house before di lockdown start for Monday, March 30. |
Minority MP Cassiel Ato Forson, accuse Vice President Bawumia say dem di company to execute di project Fly Zipline go make over 600 percent profit on di deal. |
Wetin dey inside Messi contract, release clause from Barcelona? |
Dat na how di tech giant dey open all mouth tell dia users wetin dem fit expect for di first line of dia privacy terms and conditions. |
Meanwhile Kelly lawyer don respond say "Dem bin investigate these allegations dem fully and dem decide afta dem chook eye inside all di evidence dem not to charge am." |
: Divine Ikubor aka Rema never die, na fake news dey fly upandan - Rema Manager1st February 2020 Rema - Dumebi Music Video: Why Divine Ikubor new video dey cause 'amebo'22nd May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.