text stringlengths 21 14k |
|---|
Abuja building wey collapse na one storey wey owner change to five storey three months ago |
Wetin we call dis foto, Dis na part of di entrance gate wey dem demolish Wetin dey cause kasala? |
Even though plenty politicians no gbadun am. |
Another thing we de for inside dis tori Theresa May resigns: British Prime Minister cry tears wen she decide to step down on June 724th May 2019 Brexit latest: Theresa May win confidence vote afta UK parliament reject Brexit deal16th January 2019 Brexit: Theresa May say she go quit if dem pass Brexit deal27th March 2019 Theresa May say make Commonwealth kontris change homosexuals laws17th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
UK Student Visa: Ministers change 2012 visa rules to allow foreign students to work for two years afta graduation 11 September 2019 Wetin we call dis foto, West African Students wey dey go UK to study don reduce International students go fit stay for UK for two years afta dem graduate from school to find job, under di new proposal wey di Home office announce. |
"Na now dem don begin go back to di way tins suppose be. |
And if dem charge am for court and e dey guilty, e fit go jail for up to 25 years. |
ria: Buhari don reject Electoral Act amendment 13 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images President Muhammadu Buhari don say lai-lai Nigeria no go change do amendment to di Electoral Act, as di country dey arrange for di 2019 general elections. |
Nigeria 2019 elections 2019: N10 billion Nigeria Air Force plane na im dey deliver election materials for INEC |
Involving private firms for di transfer of crew and cargo to ISS na necessary step to afford dat programme. |
Di 22 year old just dey cry tears of joy afta she see her family and just dey shout "I thank God." |
Djokovic wey be di defending champion gree die beat Federer 7-6 (7-5) 1-6 7-6 (7-4) 4-6 12-12 (7-3) for match wey last over four hours 57 minutes Dis victory mean say di Serbian player don win 16 Grand Slam titles now. |
"We need to reduce demand, goment need to also cut off supply and make dem do law wey go make am illegal to use those drugs wey get beta alternatives." |
Di deputy governor of Benue State, Benson Abounu, don go visit di area, but pipo say dem still dey fear because since police and soldier no dey dia side di herdsmen pipo go attack dem. |
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Kenya President Uhuru Kenyatta Di President of Kenya, Uhuru Kenyatta say di death president Pierre Nkurunziza don "robbed" East African region of one "ogbonge leader". |
Wetin di smart card reader go do. |
No be just boredom dis time, na stress, na fear." |
E also reveal say for 2014, one senior police officer dey involve for di torture of one young man wey later come die from im injuries. |
Even till today, Abacha na pesin wey still dey cause kwanta for im kontri. |
18 April 2020 New Informate 19 April 2020 Wia dis foto come from, Getty Images As Covid-19 dey spread na so pipo dey fear to touch surfaces. |
Dana passenger: If weather bad, why dem allow pilot to land? |
#TGITCrossover #HowtoGetAwaywithScandal pic.twitter.com/laROhxbeu8— shonda rhimes (@shondarhimes) January 3, 2018 End of Twitter post, 1 Well as di crossover don start to dey for di US and e no long before e go land for here, social media don dey do dem own review whether im reach how dem dey see am for dem head. |
Dem don park di plane wey get di incident so dat authorities go torchlight am. |
Doctors dey but treatment no fit happun without dis Nigerian health workers wey declare nationwide strike - See why Na on Thursday, Obasanjo call Nigeria say na failed and badly divided state under President Buhari. |
Cameroon army say viral video weh e di show how uniform pipo di shoot woman and pikin dem na fake 'Cameroon army video': No be true say deh lock de soldiers weh shoot woman and pikin dem - Goment 'Cameroon army video' wia soldiers shoot women and pikin dey shock pipo Seven bin get for appear for court for answer charge for killings and no respect instructions. |
'Cocoldine and Shisha plus na im dey reign for Kano' Kano Emir comot Imam wey no gree stop Ramadan fast "Wetin I go tok be say make we just dey pray to God because our sinful behaviours as humans na big reason, so we need to pray hard for rain." |
Ghana President Akufo-Addo sack Electoral Commission Boss den two deputies 28 June 2018 Wia dis foto come from, CRISTINA ALDEHUELA/Getty Wetin we call dis foto, Ghana President Nana Akufo-Addo Ghana Presido Nana Akufo-Addo sack di Chairperson of di Electoral Commission of Ghana, Charlotte Osei and en two deputies Amadu Sulley den Georgina Opoku Amankwah with immediate effect. |
We need to flush all these selfish Politicians out of office come 2019.— Edward .E. |
The Falcons protested unpaid bonuses in France. |
"But I know see any beta info for di internet unto say dem no dey keep info wey go address pesin major needs especially about vibrators". |
Di reasons wey dem use take get dis new ban list don dey based on wetin dem call "vetting procedures and co-operation," and tori be say di bans dem na on a country-by-country basis: Di White House say North Korea no join hand with di US government for anything and dem fail all requirements - so all citizens from di country dey banned from all travel to di US Chad, even though dem be important counter-terrorism partner for US, no gree share terrorism-related and other public information wey US need - so business and tourist visas for all Chad people dey suspended For Venezuela, na only "certain government officials and their immediate family members" don dey banned - US bin don hit Venezuela government with economic sanctions, and US now don say Venezuela no dey join hand "to check whether their citizens na national security or public-safety threats" and Venezuela no dey gree receive their citizens wey dem deport from US Most of di restrictions dey come as come kain suspension of B-1 and B-2 business and tourist visas, and e no be like dem get time-limit, like how President Trump's former executive order bin dey. |
But some villagers wey no like di idea to lay curse go report give police wey come make police arrest di chief priest and four odas. |
'My people, I dey come, I wan reach London small' Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 When dis tweet land, people wonder say 'hope no problem o, Oga President. |
Skip Twitter post, 1 BREAKING | NCAA @NigerianCAA: June 21 is not a feasible date to resume domestic air operations in Nigeria. |
Another thing we de for inside dis tori Na politicians dey put fire inside Kano drug problem - Cleric24th April 2018 Nigeria 2019 election: Which zone get di highest voters wey register?16th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Anglophone Crisis: Drama for military court with Mancho Bibixy, Odas Anglophone crisis: court adjourn case for Mancho Bibixy, odas again Anglophone crisis: Military court fit sentence Mancho Bibixy, odas today Mancho weh e bin take coffin for road enta inside for tok about marginalisation for Anglophones, say make court president lef de mata for court go meet President Biya tell e say e ready for meet e. De 'Coffin Revolution' man ask court weda deh go allow make kontri spoil before deh look for solution for Anglophone crisis den e add say no sentence go stop protest for Anglophone regions dem. |
Dis victory don cari Southampton comot for relegation and put dem for number 17 position for table. |
Di problem be say hand sanitizer don scarce for many places all over di world, including Nigeria wia authorities dia don confam one case of coronavirus patient. |
But just one day later, her husband, Rajarao come get sudden stroke and dem dey currently treat am for hospital. |
- See wetin we sabi APC chop fresh court order on Giadom position as acting national chairman E marry Florence 1980 and dem get five children. |
Nigeria President Muhammadu Buhari bin don give military, police and other security forces order make dem quick-quick take control of di school. |
But discrimination from police no be di only type wey Africans dey face for di "land of free". |
Nigeria goment officials dey Thailand to learn how to grow 'igbo' South Africa don legit marijuana for private use Dis dey come afta di oga patapata of di National Drug Law Enforcement Agency (NDLEA), Muhammad Mustapha Abdallah and Ondo State Govnor Rotimi Akeredolu travel go Thailand to study how dem take dey grow igbo for medical use. |
"Na two cases I don see in di last 12 years wey I don dey work", Dr Adebayo tell BBC Pidgin. |
Cuba plane crash kill pass 100 |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, On di same day, one miner dey wave from inside bus after over 900 miners trap underground after power cut for Theunissen, South Africa. |
Another thing we de for inside dis tori How did she compete while pregnant?20th April 2017 Serena Williams rallies black women for equal pay1st August 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal53 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Dem go share di gift from Admiral' Chief Executive David Stevens and im wife, Heather between 7,500 staff for South Wales and 3000 staff wey dey oversea. |
Nigeria don announce date wey international flight go resume Ghana go begin international flights and reopen university Portugal economy dey rely heavily on dia tourism industry, wey di coronavirus pandemic don affect. |
End of Facebook post, 4 E fit be possible say dis suit den petitions fit halt Martin Amidu in vetting morrow, but di decision go dey Speaker of Parliament in hand, morrow be morrow for Ghana. |
Europa League: Arsenal go play Sporting while Chelsea go jam PAOK Salonika 31 August 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Unai Emery team dey Group E, for Europa League Arsenal go play Sporting Lisbon for di group stage of di Europa League, according to di Europa League match fixtures wey land Friday afternoon Unai Emery team dey Group E, for dis season competition with Portuguese club, Qarabag of Azerbaijan and Ukraine team Vorskla. |
HYPREP just finish Town Hall and Sensitization inside di Local Government Areas wia pipo from communities wey don see pepper for di oil pollution bin attend to contribute to di Project. |
Dem add say e good as di Group never find any evidence say "Eritrea dey support (terrorist group) Al-Shabaab inside Somalia." |
Ministerial list: Nigerians react to di positions President Buhari give im ministers |
Unto dis extra money mata, Iovinella choose to go apply to act for inside blue film. |
US accuse UNESCO say dem dey behave one kain towards Israel. |
Ahmed Hussein-Suale: Family of murdered Tiger Eye crew member say dem want justice |
Di second wave of di Spanish flu wey happen thousands of years ago bin worse pass di first phase. |
Di 80-year-old actor, dey trial sake of say im drug and assault former basketball player Andrea Constand for 2004. |
Insecurity: Police rescue four Turkey construction workers for Kwara 27 July 2019 Wia dis foto come from, others Police for central Nigerian state of Kwara don confirm di release of four Turkey nationals wey kidnappers gbab for beer joint last week. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Residents of Bakassi dey look as Nigerian soldiers dey comot dia village for 2006 Di Nigeria-Bakassi palava Annan follow chook mouth inside di palava between Nigeria and Cameroon ontop di Bakassi Peninsula wey make Nigeria leave Bakassi for Cameroon after di October 10, 2002 judgement of di International Court of Justice, (ICJ). |
Another thing we de for inside dis tori Caf ExCo member Bility banned by Fifa for 10 years24th July 2019 Amaju Pinnick: Caf commot Nigeria football oga as dia vice-president18th July 2019 Mikel Obi don retire from international football18th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Nyong'o add say she wish say she know say women dey di business wey she for fit talk to dat time, but di plenty women wey don come out dey talk, don give her di strength too to go back to her past to talk her own experience. |
Abacha rule boku wit human rights wahala and di way im harsh on top opposition. |
But e add say, "dialogue di fail because de pipo weh deh di take part no bi capable, ah fit advice say make pipo move out of party politics, look for weti de pipo fit contribute". |
Gaelle Enganamouit don start Cameroon first football academy for train woman |
Garlic, ice cream, heat, odas dey among fake coronavirus advice you need to ignore Chloroquine fit control Coronavirus? |
After all I had to say, he had nothing to say. |
Wia dis foto come from, Getty Images Pregnancy, late start of menses and contraceptives na di main tins wey fit delay menopause. |
But as much as di constitution get wia di power of executive order fit reach, dem no give any actual definition and dem dey leave di work give sabi pipo for education make dem find definition. |
Bad belle don dey plenty Both countries no happy with demself; North Korea dey test nuclear weapons dey go, while US President Donald Trump and North Korean leader Kim Jong-un dey insult demself dey go. |
Disgraceful something.— IFA FUNSHO (@funshographix) August 25, 2020 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 Femi Fani-Kayode's verbal attack at a journalist doing his job by asking a relevant question is completely unacceptable. |
Dem dey do am from time to time to select political officers wey go work afta di former pesin don complete dia term. |
Cameroon latest news: Tomato farmers tok how border wey goment lock di cause dem ‘heartaches’ and debts |
Manaouda advice say make kontri pipo avoid de kana greetings weh deh di give 'bisou' for jaw for now for remain safe. |
Skip Twitter post, 1 Federal prosecutors in L.A. charge Dubai resident who flaunted his extravagant lifestyle on social media in a wide-ranging conspiracy to launder hundreds of millions of dollars from business email compromise (BEC) frauds and other scams.https://t.co/dBhZI4s3pC pic.twitter.com/aroKOIPrdR— US Attorney L.A. (@USAO_LosAngeles) July 3, 2020 End of Twitter post, 1 Afta FBI extradite Hushpuppi and Woodbery, wetin go happun next? |
E vex me small as she dey copy how we dey talk, like say we be mumu. |
Why Fela Kuti no gree see eye to eye wit MKO Abiola Seun Kuti: 'Nigeria government never begin fight Herdsmen' Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'If to say Fela no sing, dem for talk say na today Nigeria begin spoil' Smoking and no be cigarette Because police no fit dey harrass pipo for inside, e no hard to see pipo wey go roll up smoke some 'kain' tins. |
Skip Twitter post, 2 We are safe and sound! |
Tori be be say dem find out afta police arrest Tumushabe ontop accuse say im thief television and clothes from im neighbour for im husband house, na wetin dem add put. |
Why Drake 'God's plan' video make people cry |
Shittu claim say plenti mago mago happen for di election sotay im see helicopters dey fly enta di state to make fear enta di voters dem bodi. |
Some of dem na National Oil Spill Detection and Response Agency (NOSDRA), Department of Petroleum Resources DPR, Lagos State Environment and Protection Agency (LASEPA), and Ministry of Environment wey be di office wey seal di filling station. |
3/3— Nana Akufo-Addo (@NAkufoAddo) June 29, 2018 End of Twitter post, 3 Former president John Mahama who appoint di late Amissah-Arthur as en Vice President express en shock. |
Di two companies say dia hands dey clean. |
Tanzania: Police don arrest drinking and kissing pastor 24 January 2018 Wia dis foto come from, Youtube Wetin we call dis foto, Onesmo Machibya na pastor for Tanzania. |
From early age, Chekole look for work for streets. |
Ghana government dissolve Football Association Nyantakyi take Ghana money do 'tsaskele', release Special Prosecutor on am FIFA administration say as part of di meeting dem go look into facilitating di participation of di Ghana U-20 women's national team for di FIFA U-20 Women's World Cup France 2018. |
Police go arrest you, come sell you again" |
Another thing we de for inside dis tori #MeToo go soon get book2nd February 2018 'My Transition Hours' fake copy don land market two days afta Goodluck Jonathan book launch22nd November 2018 Akwaeke Emezi: American network wan adapt ‘Freshwater’ novel to Hollywood TV series23rd May 2019 Helen Paul simple life tips include say ‘expensive school no mean say pikin go sabi book’23rd June 2019 Peter Tabichi: Di Kenyan science teacher na di best teacher for di world25th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Presideo Muhammadu Buhari on Monday invite di Imam wey save pipo wey bin dey run from herdsmen attack for Barkin Ladi area of Plateau state for central Nigeria to come collect national honour and handshake. |
Govnor Ganduje say im don direct security agencies dem to arrest di pipo wey carry out di attack. |
Winner: South Africa Ivory Coast vs Mali. |
April, May, June, July; starboy still no appear for di site. |
According to di joinbodi, women participation for di West African kontri dey one of di lowest for di world. |
De advocacy start for Washington DC, South Africa follow and today na for front Nigerian Embassy for UK. |
Abuja is a shadow of itself. |
Skip Twitter post, 2 WINNER: @aiteonffawards Player of the year (Women) @EBIONOME #AiteoNFFAwards #NightOfLegends pic.twitter.com/lSRrzc99JF— The NFF (@thenff) April 1, 2019 End of Twitter post, 2 Musa also win Goal of di Year for im first goal against Iceland for di 2018 World Cup. |
Why dem dey give budget 'name' for Nigeria? |
Cameroon defence forces for de region weh na part for joint task force fight back for hours wit Boko Haram. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.