text
stringlengths
21
14k
Inequality dey but moni dey increase Wen e come to moni mata, women football dey back back compare to wetin di men dey make - di highest female footballer, Ada Hegerberg from Norway - dey collect $450,000 a year.
Wia dis foto come from, Presidency Wetin we call dis foto, President Buhari and President Roch Marc Christian Kabore of Burkina Faso President Buhari explain say di major problem wey lead to di partial closure of di kontri border na security — dat na di inflow of weapons, ammunition, drugs and so on.
But im no popular for Cameroon, one retired Cameroonian academic Prof Valere Epee tok.
For section 147(1) of di constitution na di job of oga presido to choose minister.
Wetin we call dis foto, Ms Ogunseye want make Pidgin dey ginger young pipo don launch For more tori on top how to enter dis competition, di rules and conditions dey for website.
End of Facebook post, 3 Den job creation be on top of Akufo-Addo en campaign promise during di 2016 General elections, but more Ghanaians lose vim as dem no see action.
All dis one no suppose be so, because the lowest age wey di social media companies put as law na 13 years.
Daniel Domelovo: Ghana Audit Service Board justify why dem 'lock out' auditor-general 29 July 2020 Wia dis foto come from, Daniel Domelovo/Facebook Ghana Audit Service Board say dem decide to change door and key locks to de Auditor General office while he dey on leave be to secure de place.
Reverend Nsaiklila tok say, "Kumbo don shot down again for de past one week no economic or social activity happened for Kumbo''.
Another thing we de for inside dis tori Parliament for UK go dey suspended for September, wetin e mean?28th August 2019 Lady Hale: Supreme Court say Boris Johnson decision to suspend UK Parliament no follow law24th September 2019 UK Student Visa: Ministers change 2012 visa rules to allow foreign students to work for two years afta graduation11th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Former Nigeria coach and player Samson Siasia say im no know anything about wia im mama wey dem kidnap dey.
We understand say Spanish pipo di put importance for players weh deh understand de game, di use dia head for play, tactics and no focus only be for physical game", de coach tok.
Pipo wey dey run football for Africa, Confederation of African Football (Caf) dey look for new hosts afta dem comot am from Cameroon hand on Friday.
Dem go also discuss mental health wey be sometin wey dey affect plenti young pipo for Nigeria.
Wetin travel go look like as virus vaccine no dey Wetin Elon Musk tok?
Im pikin die wen im dey prison and dem no give am permission to attend di burial.
Kidnappers demand palm oil, yam, Schnapps as ransom Taraba kidnap kingpin say soldiers help am escape Oyeyemi say dem arrest dem yesterday for around di community wey dem go kidnap di victims, Ode-Omi and add say even di community pipo recognise dis kidnappers.
APOLLO XXI Steve Lacy CUZ I LOVE YOU (DELUXE) Lizzo OVERLOAD Georgia Anne Muldrow SATURN NAO BEING HUMAN IN PUBLIC Jessie Reyez 21.
Bad pipo send explosives to Clinton, Obama and CNN Center And true-true she dey right.
Another thing we de for inside dis tori Paul Biya: Situation for Northwest and Southwest di stabilize Cameroon11th February 2018 Cameroon: Fame Ndongo Challenge de reign for social media5th January 2018 Equatorial Guinea: France don sentence Vice President go 3 years jail27th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Also di ruling wey dem give on Monday morning make some Kenya people believe say di judges dey fear.
Single woman and rent palava - My landlord buy visitors' book for me - Single woman and rent palava Dem no support media player for your device My landlord buy visitors' book for me - Single woman and rent palava 14 August 2018 No be small wahala single women dey see for landlord dem hand for different parts of Nigeria.
Di question na, why goment bin keep quiet all dis time.
Commons leader Andrea Leadsom tok say she dey aware of di technical problems wit di website - but she say di petition no carri di same weight wey pipo wey bin support Brexit vote for di 2016 referendum.
Dem tok say dis one make "di home di place wia pesin fit kill woman pass".
Club manager Pep Guardiola go be first timer for di FA cup final match sake of say na im first time to reach dat level for im coaching career.
Di UN Resident Coordinator for Nigeria, Edward Kallon, confam di terrorists' attack on Saturday, and condemn di shooting of di plane.
2018 World Cup Russia: FIFA go use video assistant referee 22 January 2018 Wia dis foto come from, Ian Walton Wetin we call dis foto, FIFA bin use VAR for di Confederations Cup wey happen for Russia for 2017 World football governing body FIFA say dem go use video replays aka Video Assistant Referee - VAR for di Russia World Cup.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria killings: We go deal wit anybody wey dey epp cause kasala for di kontri - FG9th April 2019 Zamfara killings: 'Dem kill my two brothers and uncle'8th April 2019 Zamfara state: Nigeria goment don ban mining for di state7th April 2019 #Zamfarakillings: How protesters provoke for President Muhammadu Buhari7th April 2019 Zamfara attack: Killings, kidnappings dey shake Shinkafi4th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?38 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Afta dem try to revive am for pitch dem stretch am comot.
No be everybody like di guard of honour Gary Neville of Manchester United bin vex say im go need give Chelsea guard of honour for 2005.
Skip Twitter post, 1 I’m passionately committed to the aphorism of the Free Nation In Christ, but I believe a lot more can be achieved through love.
Another thing we de for inside dis tori Idrissa Gueye: Senegal midfielder go do medical with Paris St-Germain29th July 2019 Man Utd sign defender Maguire from Leicester hand for £80m5th August 2019 Nicolas Pepe: Arsenal break record sign Ivory Coast player for £72m1st August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Porto lead rivals Benfica get 10 rounds left.
Friede get deadly snakes wey im dey keep for backyard like pet and dey test dia bite for imbodi.
Inside Benue IDP camps wia women dey born for ground Dooshima Abu , Abuja 22 April 2019 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Horor of childbirth for Benue IDP camp 18 year-old Mwuese lie down for bed weak, wit pain for all her body.
She bin don contest for di House of Representatives seat to represent Khana /Gokana federal constituency.
FG plan to build labs for Uni no go work - ASUU Free train ride for Eid-el-Kabir jolly jolly Di 15 members bin cari petition go National Assembly and afta discussing di mata, di Senate and House of Reps give Govnor Godwin Obaseki deadline to issue fresh proclamation.
pic.twitter.com/nuHOhjUruJ— Official PDP Nigeria (@OfficialPDPNig) December 8, 2018 End of Twitter post, 1 But di Economic & Financial Crimes Commission say dia hand and leg no dey inside dat mata.
Download di NIMC mobile app Wia dis foto come from, Nimc mobile app/app store Wetin we call dis foto, NIMC mobile app screenshot Di first tin wey you need to do na to download di NIMC mobile app from di Google Playstore if na Android phone you dey use or App Store if na iPhone you dey use.
E no clear if anybodi don die or wunjure but Nteiro come add say two women wey get shed for di market faint sake of wetin dem don lose.
Another thing we de for inside dis tori Saifura Ahmed: President Buhari say goment go free evribodi wey Boko Haram hold afta dem killi killi aid worker18th September 2018 Islamic State: Time dey run out for IS to kill dis two Nigerian health workers - ICRC14th October 2018 Boko Haram: Wetin dey happun to Leah Sharibu, 200 hundred days inside militants hand6th September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Na from there Keys waka go join Coco Vandeweghe, Venus Williams and Sloane Stephens as part of di last four.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin go happun if dem declare pandemic?
For Nigeria, four years don waka for Chibok girls kidnap
Seun Kuti: 'Nigeria government never begin fight Herdsmen' Bukola Adeoye, one NYSC member wey dem post go Benue state say she no dey always stay for house because her life dey in danger.
Another thing we de for inside dis tori Ronaldo don chop €18.8m fine ontop tax wuru-wuru for Spain22nd January 2019 Efe Sodje former Super Eagles player and im brothers go jail afta dem kolobi charity money21st January 2019 Andy Murray tok say Australian Open fit be im last game11th January 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal42 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
D'banj family members neva ready to tok as dem sad wella Mo'Hits don gree to reunite Wia dis foto come from, @iambangalee Wetin we call dis foto, Di pikin bin do im one year party for May Fans and celebrities enta social media to follow D'banj mourn di kain heavy tin wey happun to am.
But SDF explain say dey invite oda party dem.
Chima family say im no get any sickness or health condition to warrant high sugar level for im body sotey cause im death as police say dia autopsy report show.
Afcon: Nigeria coach Gernot Rohr no dey hurry to decide im future By Oluwashina Okeleji Football Tori pesin, Egypt 16 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Gernot Rohr take over as Nigeria coach for August 2016 Nigeria coach Gernot Rohr don tok say "im no dey in a hurry" to make decision on im future afta im team loss to Algeria for di Africa Cup of Nations semi-final on Sunday.
Recently some Nigerian people complain on top twitter say dem don see some cadet dodge enter town for Kaduna, North West Nigeria.
6 Jumada Al Akhirah- Dis month na opposite of di previous one in meaning, for di former one na when di land dry but dis month get im name after dat time end and no more dry land.
SoundCity MVP Awards 2019 as e happun Mr Eazi, Burna Boy dey go Coachella Burna Boy tell say im music bin no dey for am to get famous but so e go fit tok im mind.
Another thing we de for inside dis tori Anoda Cameroon army killing video dey boil social media9th August 2018 'Cameroon army video': No be true say deh lock de soldiers weh shoot woman and pikin dem - Goment19th July 2018 'Cameroon army video' wia soldiers shoot women and pikin dey shock pipo11th August 2018 Cameroon Army: Video weh uniform pipo di shoot woman and pikin dem na fake - Colonel Badjeck11th July 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Another thing we de for inside dis tori Nigeria President Muhammadu Buhari dey host Ghana President Nana Akufo-Addo for Aso Rock Nigeria President Muhammadu Buhari dey host Ghana President Nana Akufo-Addo for Aso Rock.5th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
E go also put pressure for public officers like presidents and state governors to make public declaration of dia assets on dia own.
Dis na wetin we wan stop.
Na with heavy security dem play di match for di Konis Stadium, wey FIFA help di country repair.
Start quiz Try again Show answers Make you share your score wit your friends!
As she dey serve as MP, Lisa also serve as Minister of Youth and Culture from 2012 to 2016.
Court don sentence Yinusa Dahiru wey kidnap Ese Oruru to 26 years imprisonment Fresh kidnap along Lagos/Ibadan highway Just two months now, rumours dey fly across northern Nigeria after some popular media say Yunusa don regain freedom from di efforts wey Kano senator Kabiru Gaya dey put to get am released.
But for now, Africa get plenty tins wey dey worry and wahala of Brexit no follow.
Committee members throw official invitation to like 20 expats make dem come help with investigations into di claims dat dem for pay up to $100,000 to seat near President Akufo-Addo.
Another thing we de for inside dis tori Nigerian pastor dem kill for China make gofment frown face15th August 2019 Abike Dabiri-Erewa dey vex for Amaechi attack for Spain7th December 2019 Tayo Faniran: Nigeria petition South Africa police for attack of former Big Brother Africa star27th July 2019 De one we dem don look 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate Elizabeth Yamoah, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020.
No education: Pesin no go fit express imsef outside very well, no mata di ideas wey im get for mind.
"- Dis na wen Esther ask Omashola to apologize Another thing we de for inside dis tori BBNaija reunion: Mike, Tacha react to Venita, Ella ‘gbas gbos’ for Big Brother Naija Television show9th June 2020 BBNaija reunion: See di gist of Tacha video wey sell her market and oda aproko from Big Brother Naija pepper dem reunion5th June 2020 BBNaija reunion: See wen Big Brother Television show dey start and how di house mates slay for fans2nd June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori The Lion King 2019: Tins di Chiwetel Ejiofor remake feem fit teach your pikin23rd November 2018 Video, See di woman wey 'Lion King' ginger to do her own cartoon26th April 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Skip Twitter post, 3 My experience is different....
Five tins wey chimpanzee fit teach you about politics Meet di Ghana boy wey fit bark like dog, sound like goat and over 50 other animals Dem wan use di painting dem raise money to produce book about di Panda dem wey dey di zoo for Austria.
Russia-Africa Summit: Wetin Buhari, Akufo-Addo, Biya go gain Seven tins Buhari and Putin agree for Sochi Wia dis foto come from, Cristina Aldehuela/AFP/Getty Wetin we call dis foto, PM Boris Johnson wey go open di Africa-UK summit na im dey shake hands wit Ghana president Nana Akufo-Addo.
Actors Venita Akpofure and Elozonam, na di two new housemates wey join di Big Brother naija Reality TV show.
Court give am 18 months including 9 months without parole.
Dis tori na about mumu commission of projects wey dey trip Nigeria leaders no be small.
Im say di protest wey dem do na im allow di committee to sidon check tins well.
Central Bank of Nigeria (CBN) Agricultural loan - N75billion dey available Bank of Agriculture (BOA) - Small loans from like N100,000 dey available Agriculture Co-operative Society - Like All Farmers Association of Nigeria (AFAN), Youth Empowerment in Agricultural program (YEAP), and FADAMA Commercial Banks Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Many West Africa countries dey import rice Fact on rice in Nigeria Nigeria import 2.3 million tonnes for 2016 Nigeria dey spend $5m a day on top rice shipment Rice na 1.26% of di entire Nigeria budget for 2017 Another thing we de for inside dis tori Di 15 serious tweets wey Buhari drop for 20172nd January 2018 President Buhari: 'We don win Boko Haram'1st January 2018 Ghana: Campaign promise of 'one village, one dam' no make sense - Deputy Minister31st October 2017 Aliko Dangote na di only African inside Bloomberg 5012th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Floyd tok say "abeg, I no fit breathe and "no kill me" as im lie down for ground.
As oga Mueller investigation dey go, na so e torchlight some kurukere wey dey happun for Trump lawyer Cohen domot, e come sama di case go FBI say make dem check am.
Na only once wey Atletico don lose for house for European competition (W13 D3), dem lose to (Chelsea for di CL Group Stage dis season).
Wia dis foto come from, Getty Images Dominican Republic - 2 July Passenger must carry "Public Health Card" and show immigration upon arrival.
NYSC certificate: Wetin you suppose do if you no wan serve Police report and oda tins wey Nigerians dey pay wey dem no suppose pay DG Kazaure bin dey read riot act give di corps members say e no dey NYSC act say dem go go strike at all.
Sweden Thomas Dennerby go coach Nigeria Super Falcons 26 January 2018 Wia dis foto come from, Christof Koepsel Wetin we call dis foto, Super Falcons new head coach Thomas Dennerby Nigeria Football Federation (NFF) don pick Sweden Thomas Dennerby as di new head coach for di Super Falcons, di Nigeria women senior team .
Merry New Year and Happy Jollof"- Yemi Alade
Key things about Islamic New Year and 12 months for Hijri calendar Fotos of how WAEC exams dey happun across Nigeria Stay for house and online learning Dem must do online training wey no go only prepare teachers to teach in a way wey go safeguard di health, safety, and security of dia learners but also help dem to learn with 21st-century based technology.
Anoda nominee wey face di lawmakers on Monday na sister of di former Senate President Gbemi Saraki, but di senators no grill am as dem ask her to "take a bow and go."
As de situation worse for Anglophone regions, West region di feel de heat and same for place laik East and Far North wit Boko Haram and pipo weh deh run from Central African Republic.
See why Lagos Govnor want 'you' to 'calm down' like di little boy inside viral video Pesin wey choose to vote through website fit vote reach 100 times.
Everybodi wey get account go get one out of two emails wey go tell dem if dia account dey affected.
May the soul of the departed RIP.
Another thing we de for inside dis tori North Korea and US 'get direct contact' - Tillerson30th September 2017 2018 Winter Olympics: North Korea go send team go9th January 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers22 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dis na de latest informate weh Cameroon health minister, Manaouda Malachie tweet dis afternoon.
Buki Obakin wey get two pikin say children like to go out well-well for dem holiday lesson na like serious enjoyment instead of dem to sitdon for house and no do anytin.
Another thing we de for inside dis tori Xenophobia: Two pipo die for fresh attack for South Africa9th September 2019 Xenophobia: Air Peace volunteer to carry Nigerians wey wan comot South Africa but who wan go back?5th September 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Four year old pikin don enta court yawa afta im kiss three old pikin for Egypt10th May 2018 Video, Dis seven month-old pikin survive earthquake for Italy23rd August 2017 Police don arrest 'madman' wey kill two pikin for Ogun state15th March 2018 Beta ways to take wake your pikin up from sleep for morning8th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Application for Canada citizenship rise from 130% from October 2017 to June 2018.
"As tins be, we neva agree anything.
For im response, oga Onyema say im no expect any recommendation to collect national honour wen im do wetin im do.
Go-slow hold robbers wey go rob bank
Wetin be like say e dey make Nigerians para especially for social media na say local tori pipo, especially newspapers, no put di attacks for dia front page on Friday.
Dem declare di Influenza as infectious disease through public notice.