text
stringlengths
21
14k
Na dat one spoil di mata.
Before de airline collapse in 2004, den Ghana Airways operate as international airline for over four decades.
pic.twitter.com/SLem4O4B8c— Chidi Okereke (@Chydee) December 11, 2017 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 I understand today is Monday and people have jobs, but if you cannot come, help amplify these protests.
Na plenti protests follow di congress wey happen for different states on Saturday as many pipo complain say mago-mago dey inside.
Di boy tell investigators say im and im mama bin dey swim but she no come back inside di boat.
E fit take many days for dem to count all di votes, but before dat time sef e dey dey clear who di winner be by early momo of di day afta voting.
Di study survey 961 pipo for central di Congolese city of Beni and Butembo.
Donkey Sanctuary wey be non-governmental organisation (NGO) say within less than six months, price for di animal don climb from Sh 4,000 (like $38) to di current price of Sh 13,000 (like $126).
Burkina Faso don begin campaign to raise money for di construction of memorial statue for former president Thomas Sankara wey die for bloody coup for 1987.
Vice Presidential Debate: Numba of moto, subsidy and rice import.
Italy migrants attack: Migrant wey dem shoot no wan return to Ghana 12 February 2018 Wia dis foto come from, other Wetin we call dis foto, Kofi Wilson bin dey go bab heair wen dem shoot am "I never stay for Italy for long," na wetin 29-year-old Jennifer Otioto talk from her hospital room.
No single pesin under 35yrs dey Buhari ministerial list Buhari don set to assign ministers portfolio Another thing we de for inside dis tori Ministerial list: No single pesin below di age of 35 dey Buhari ministerial list25th July 2019 Ministerial List: Buhari don set to assign ministers portfolio31st July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Im continue say im don use different types and say e get one wey im friend introduce to am, wey affect am well well, sotey im fear.
Wetin e mean for students for goment universities?
And dem must come wit Guarantor form wey dem don fill Dem also tok say all dem no go do screening for any candidate wey no show face All Applicants must come wit dia own face masks and dem must follow all di COVID-19 order.
Dem dey cari shoulders up well-well."
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Walson-Jack say lawyers and journalists suppose work togeda to help change law wey no dey support press freedom.
Salvador Gomez Colon "One day suppose no pass wey we no go tell ourself how we fit make other people life better."
Another thing we de for inside dis tori BBC don launch West Africa Bureau21st March 2018 Video, BBC Pidgin don land!20th August 2017 Di new BBC Yoruba & Igbo 'dey sweet for belle'19th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
May say, Kofi Annan bin change di UN and im "contribute seriously to make di world beta pass as im take enta am."
Wia dis foto come from, Nigerian Army Before Remembrance Day na to remember soljas wey don fight war and die tey tey, but today, di soljas wey Nigerians dey remember now na di ones wey dey die, most likely, as you dey read dis tori.
Head for ngomna say de situation di increase especially with internet and e effects dem plus new communication tools dem weh de di helep for share information.
Di All England Club na im sama dis fine give Serena afta di incident happun during one practice session before dis year tournament for di Club.
Transfer news and rumours: Osimhen, Sane, Havertz, Telles, Werner, Camavinga 1 June 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Bayern Munich wan sign Manchester City and Germany winger Leroy Sane, 24, and e kontri man Kai Havertz, 20, from Bayer Leverkusen as part of "new era" for di club, na so dia deputy chairman tok.
Who be dis Benin boy wey give UFC nightmare Meet di first African Born, Nigerian Champion for UFC history Why di McGregor vs Khabib roforofo fight neva finish Tori be say many fighters no dey allowed to enter US sake of travel restrictions, White don turn Abu Dhabi Yas Island into im new base.
China medical team dey Abuja on self isolation Di arrival of di 15-man medical expert from China don cause plenti controversy for Nigeria as Nigerian doctors and oda pipo dey kick against di idea.
Another thing we de for inside dis tori Callistus Nwabueze Obi: NIMASA Ex-oga chop 42 years jail sentence3rd June 2019 Nigeria: Oga don get 40 years jail for corruption3rd October 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
Uganda rugby players: Three don 'miss' for Germany
Di attacks start jihadist attacks across France.
E come explain say why cancer dey kill people well-well for Nigeria na because dem no dey detect di disease quick and treatment centres sef no dey to take care of dem.
Until early dis year wey President Akufo-Addo make strong statements against vigilantism, den political parties for Ghana dey use vigilante groups take run tins for dema parties Another thing we de for inside dis tori Who bi Cameroon Alioum Sidi de whistle man for Senegal-Algeria final19th July 2019 Lion King The Gift: Ghanaian prophet predict Beyonce, Shatta Wale feature last year18th July 2019 Video, Pidgin English: Which pidgin sweet pass for Africa?16th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
BBC tori person Chris Ewokor say di Lake na di main fresh water for 40 million pipo mainly inside Nigeria, Niger, Chad and Cameroon.
Today election go be di first real test of im popularity and if di pipo go accept am.
ameroon internet cut; 30 fit don die 2 October 2017 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Riot police patrol for streets for Buea Internet don shut down for Cameroon English-speaking areas, as clashes dey continue between security forces and protesters from dis region wey dey find Independence.
Last week, President Paul Biya bin announce say government go crack down on people wey im call secessionist..
Another thing we de for inside dis tori Cameroon ship accident: 'Ah loss ma two sisters and two pikin dem for ship accident'27th August 2019 Cameroon army di search for die bodi afta ship capsize for Bakassi26th August 2019 Over 1000 pipo di die everi year for road accident for Cameroon - UN Road Safety Boss23rd August 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
E dey give people wey dey stay here all di things wey dem need to survive - house, food, medicine and handwork.
Some people sef dey add ginger to spice am and dem testify say e dey work wella, but some people say na just ordinary drink.
"Di African Development Bank don also approve loan of $50 million wey di People's Bank of China sponsor", AfDB tok inside statement.
Kaduna kidnapping: How gunmen kidnap 17 members of one family in one single day 14 September 2020 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Di family of 21 bin dey go market wen dem come under attack "Dem be about 50 on top motorcycles and before we know wetin dey happun dem don surround us, dem shoot 4 of us and carry 17 of my family members go, I still dey in shock as I dey so."
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Di England international tok: "Somebody don break enta di house for LA and tiff my dog from di house.
Another thing we de for inside dis tori Rivers: How suspect escape for police station22nd August 2017 Nigeria Army say Operation Python dance go continue for south-east Nigeria15th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Experts dey talk say dis match fit generate over $600m wey go make am di richest for history for boxing.
'Kpo fire na di way, young pipo for Port Harcourt no dey gree go school again' Dem say to spend $4 a year to plant trees, fit save between 11,000 and 36,000 lives each year as di air go clean.
As una go see for inside dis video, Nigerians wey follow tok for streets get different opinion on top how dem think say di gofment don touch dia lives for di area of economy.
Many filling stations also dey closed sake of dem no get product but di ones wey open don change price to N148.50 although most of dem no display am for dia signboard.
4 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Mourinho don lose two out of four league matches for Manchester United dis season.
Reverend Madu tell BBC Pidgin say na for Kano state, north central Nigeria wia Bishops dey celebrate 100 years of di Catholic Church for Nigeria, dem watch di video wey dey spread for social media.
Fired up on 16 cylinders and ready!
ASUU strike: Di pishures wey dey make Nigerian University lecturers strike 13 November 2018 Wetin we call dis foto, Histology lab for Medical Sciences Faculty for University of Port Harcourt On Monday, Nigeria President Muhammadu Buhari say goment go increase di moni wey dem dey put for education sake of say di kontri development depend on am.
Di area bin dey unstable and di miners bin dey do illegal work without proper equipment.
Sex for marks: ICPC don drag sex for marks OAU sacked professor go court
Another thing we de for inside dis tori No be crime for man and man, woman and woman to do kerewa for Botswana11th June 2019 Sex addiction: E true say some pipo too dey like kerewa?10th November 2018 'I dey 28 years and I neva get orgasm before'19th September 2018 Nigeria Police and lawyer confam say to do kerewa inside your car no be crime11th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di only reason why Nigeria neva ready for electric car Onyinye Chime Broadcast Journalist, 17 April 2019 Wia dis foto come from, Max Mumby/Indigo Di bill for law wey go stop pipo for Nigeria to dey use petrol car by 2035 die immediately e touch ground for di kontri Senate on Wednesday and di reason no far at all.
Offa Robbery: Bukola Saraki say im ready to honour Nigeria Police invitation
10 top stars to expect for 'The Experience 13' Dis na some of di stars wey perform and how dem appear for di night.
Im say: "I no fit confam say na person wey convert from Christianity or Islam or whatever religion start di fight.
ICRC tok say all dia hard work to release three health-care workers including fresh beg for Hauwa to di Islamic State West Africa Province (ISWAP) group enta voice mail.
Na as her pickin tanda inside belle refuse to comot, London Ogunlano and her husband Odun, begin dance strong dance, to see if baby girl go come out.
Sir Jony Ive, di Briton wey leave Apple for June 2019 na im be di key designer behind the iPhone, iMac and iPod: products wey help make Appledi world most valuable company.
Musician: Wizkid Song: Fever Video Vixen: Mummy Jam Jamhttps://t.co/w4JSiJ65lE— Written By (@DamiElebe) October 24, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 My friend’s first reaction to #FEVER video by @wizkidayo pic.twitter.com/wMHb8NNGTu— Dear Diana, (@dear_diaana) October 24, 2018 End of Twitter post, 3 Wia dis foto come from, Youtube/wizkid Wetin we call dis foto, Tiwa Savage no sing inside di video No be today No be today tori don dey fly up and down say di two singers dey date each oda but di two singers neva open mouth ontop di mata.
Dis seeds get plenti fat and protein.
Anoda woman, wey follow BBC tok about her recent circumcision say wetin ginger her na personal reason.
Australians say dem want gay marriage Uganda: 83-year-old virgin don marry her guy Couple don end dia marriage because wife dey wear trouser Dem bin talk say di two of dem like each oda well-well.
Another thing we de for inside dis tori AS E DE HAPPEN Presidential Election Tribunal: Judgement from court ontop Nigeria 2019 presidential poll as e dey happun Nigeria Presidential Election Petitions Tribunal judgement live as e dey happun Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Anas expose 'Number 12' video: Ghana don suspend evritin wey concern football 8 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di suspension na part of reply to 'Number 12' video investigative reporter Anas Aremeyaw Anas release dis week.
25 of di Nigerian girls wey die for Mediterranean drown 16 November 2017 Wia dis foto come from, Stringer/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Many of di people wey wan follow di Mediterranean water go Europe dey die for di water wen dia boat sink.
For live stream on Facebook Adeyanju say dem go do sit-in for di front of DSS office until dem release Sowore.
Atiku ask Abbo to beg, while PDP condemn wetin di youngest Nigerian senator do.
Another thing we de for inside dis tori Sweet Sweet Codeine: Cough syrup wey dey destroy young pipo life30th April 2018 Nigeria goment don ban production of cough syrup wey get codeine1st May 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund.
Di family no bin dey around for weekend and nobody bin dey inside di house wen Fortaliza dey work.
Beta access to beta road go make business beta and dis na why Madam Ezekwesili say she go build good road and repair di ones wey dey ground.
Tf is wrong with R. Kelly dawg— Devlo Stanfield (@ParkplaceDev) July 23, 2018 End of Twitter post, 2 "I admit say I no dey go church" Anoda shock from di man wey sing "Storm is over", "The World's Greatest", "You Saved Me" and "Sign of a Victory".
Cameron get plenti life wey remain - and I happi say Willie dey help am get beta life," she tok.
Ijegun fire: '12 of my relative burn inside di pipeline explosion'
Sankara start many reforms wey change Burkina Faso and help di country economy grow.
For 1975, UN start to dey celebrate International Women's Day for 8 March.
16 April, 2018 - Tori be say at least one pesin die and plenti injure afta members of IMN follow police clash for Unite Fountain, Abuja, di kontri capital.
Wetin we call dis foto, Protesters for Rivers state House of Assembly Dis protest dey come one day afta police confam say dem don arrest two pesin ontop di mata.
India voter vex cut off im finger comot because e vote di wrong party
She also join for di protest because police never make any progress for di investigation of im daughter death as dem dey ask am for money to continue di investigation.
Police say dem dey investigate report say di six million, eight hundred and twenty thousand naira wey di zoo make during di Sallah period don miss.14th June 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
olice arrest woman suspect wey traffic 23 pikin dem 3 March 2020 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Nigeria Police for Taraba state, north east of di kontri don arrest one woman wey allegedly wan traffic 23 small pikin dem.
BCC tori person David Nkya follow dis new Cockroach Businessman talk.
Theresa May: Where UK Prime Minister go visit for Nigeria
Her love for music make her pursue di career after her mama and papa die leave her as orphan.
Pa Jerome bi don paralyse, e bi diabetic and asthmatic patient, all check-up bin bi for University Teaching Hospital, CHU.
How world leaders dey react ontop George Floyd protest History of how Black Lives Matter start for America George Floyd, oda 'black lives matter' deaths wey shake America Di fear wey Dawodu dey tok about na from reports of how police for America dey over-ginger to arrest and sometimes kill black pipo for road.
2 February 2020 Wia dis foto come from, Nana Akufo-Addo/Facebook Wetin we call dis foto, President of Ghana, Akufo-Addo den Prime Minister of Jamaica, Andrew Holness The Year of Return, 2019, be linked to de 400th anniversary of slaves wey land for US - dem be de the recorded arrival of enslaved Africans for America.
India rape: No be di uncle get di pickin 13 September 2017 Wia dis foto come from, iStock Wetin we call dis foto, Rape of small pickin dem wey be girl dey happen for India Police for India don start fresh investigation on top who give ten-year-old girl belle, after DNA test show say no be her uncle wey she bin accuse, get di pickin.
Another thing we de for inside dis tori Sweet sweet codeine: Drug abuse na evribodi problem - Saraki1st May 2018 Sweet sweet codeine: See wetin Kano pipo talk about codeine abuse for dia state2nd May 2018 51:52 Video, Sweet Sweet Codeine: Di cough syrup wey dey destroy lives for Nigeria, Duration 51,521st May 2018 0:58 Video, Sweet sweet codeine: See wetin Kano pipo dey talk, Duration 0,582nd May 2018 Sweet Sweet Codeine: Vex and shock as BBC show film about Nigeria syrup addiction1st May 2018 1:00 Video, 'Sweet sweet codeine: 'Di cough syrup fit make pesin crase', Duration 1,002nd May 2018 Nigeria Customs Service don gbab trailer wey full wit tramadol and codeine8th August 2018.
"Di news wey di lawyer of Fatemeh Khishvand release no be true and I deny am," Mehdi Mohammadi, di head of Shahr-e Rey women prison, tell Iran ISNA news agency.
E die two hours later for hospital.
Tanzania women para as gofment sama 25% tax ontop wig Woman use razor tear her belle to born her pikin Tanzania don ban family planning promo for media "I know say pipo wey dey block dia ovaries no go like waiting I dey yarn, make una free una ovaries, make dem block dia own" na so Mr Magafuli tok.
Three areas wey hot14th December 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
"If we find say na true, we go do di needful and if na lie, we go apologise", im tok.
For dis project deh go build another plant for Douala for recycle and refurbish and employ pipo for collect electronic waste.
Another thing we de for inside dis tori 'Condom no go solve world over-population mata'11th July 2018 Family planning: How to stop pesin wey don already born plenti, still want more but no fit take care of dem7th August 2018 Man don sue company for condom wey burst as e dey use am4th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
If one family memeber get am, make others go dey check dia eye.
Under wetin be like di influence of alcohol, both of dem share some intimate moments and dances for di dance floor.