text stringlengths 21 14k |
|---|
Zumba na dance wey people dey use to do exercise for inside gym. |
Nigeria President Muhammadu Buhari announce say from today, 4th May, pipo for Lagos, Ogun and Abuja fit commot go do dia work between di time of 8am and 8pm. |
Kiddwaya and Erica don begin gum each oda. |
Kelechi Amadi Obi say, future of photographers dey very bright because with internet, people need plenty plenty photo for different social media platforms. |
Wia dis foto come from, FESTUS KEYAMO/FACEBOOK Wetin we call dis foto, Keyamo na Senior Advocate of Nigeria (SAN) "Wetin di president dey tok be say make we use card reader only afta di 2019 elections because we neva test di system well-well on small elections like bye elections." |
Another thing we de for inside dis tori TikTok: Five tins you need to know before you open dat social network account As di world dey battle coronavirus pandemic, dis social network don become one of di new space for plenti pipo around di world to entertain demsef and odas.17th April 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Nigeria don sign agreement wit Germany to help increase power Im confam say pipo wey want dis special arrangement gatz ready to "pay more." |
Walih - Kano speaker Abdullahi Ata impeachment na about 2019 elections - Walih Mansur Abubakar , Kano 30 July 2018 Wetin we call dis foto, Kano State House of Assembly Complex E be like say Monday na impeachment day for Nigeria, from Benue and now Kano, wia dem don impeach di Speaker of di State House of Assembly, Abdullahi Atta. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana goment stop ‘abochie knife’ squad wey wan overthrow Prez Akufo-Addo24th September 2019 Takoradi girls: Nigeria police hand over third kidnapping suspect to Ghana for prosecution20th September 2019 Ghana CID Boss for chop sack now, Ghanaians bore ‘incompetent’ COP Tiwaa Addo-Danquah17th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
19 December 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis women na im dey everybodi mputh for di CAF African Footballer of Di Year! |
Black South Africans na di pipo wey dey live inside poverty pass wen you compare am to Asian and white South Africans. |
Mr Lacroix say talk-talk go continue on how Canada contributions go waka. |
Hip hip artist HaHa Davis write for Twitter: "Heart broken @JuiceWorlddd I love you bro." |
Police bin write Saraki to explain how im take connect wit di five gang leaders and im bin reply dem. |
Wia dis foto come from, Mike Hewitt Wetin we call dis foto, Elderson Echiejile na left side backman wey dey play for Cercle Brugge K.S.V for Belgium. |
Wia dis foto come from, AVEN Wetin we call dis foto, Asexual pipo dey find way to add demself as part of sexuality wey dey ground Professor Carrie Paechter wey be sabi pesin on top identity and childhood, tink say di mata of asexuality don dey gain ground because of how pipo don dey tok about sex more. |
Ben Enwonwu na very big person when it come to art for Africa. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ms Campbell climb stage to follow jolly wit Wizkid for AFROREPUBLIK festival Dia waka no end dia. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Nigeria comot recession: Make I explain am5th September 2017 Nigeria '2018 Budget of Consolidation': Why budget dey get name?8th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Rivers State Commissioner of Police, Joseph Mukan tell di Rivers State Govnor to hand over Dr. Nunieh wey im rescue from security officers wey bin go arrest her from her house, come cari her go goment house, Port Harcourt on Thursday 16 July, 2020. |
Evritin you need to know about Big Brother Naija season 5 Big Brother Naija Season 5 - See wetin make am dey different from oda seasons Interesting tins to know about Ebuka Obi-Uchendu di host of Big Brother Naija Season 5 Wia dis foto come from, WAEC Nigeria bin announce say student go write di August- September exam but later di education minister, Adamu Adamu bin do u-turn and announce say Nigerian student no go participate for di exam. |
School reopening latest update: South Africa do U-turn close all public schools sake of coronavirus stats |
Di third Mainland Bridge wey be di major cause of dis whole situation also witness traffic jam even by Wednesday afternoon. |
Plenti pipo plus top artiste dey congratulate Davido while odas dey yab am for social media. |
Why President Buhari dey beg China to help complete dis 36 years power project Generating Companies Generating companies (GenCos), dia work na to produce electricity for Nigeria. |
Doctors for India comot jewelleries, coins from woman belle |
Kidnapped Kaduna students don regain dia freedom 11 October 2019 Wia dis foto come from, Nigerian Army Di Nigerian Army say dem don rescue six students of Government Day Secondary School for Gwagwada, Kaduna, northern Nigeria, wey armed gunmen gbab on October 10. |
Wen she begin her sentence, she decide to use di opportunity to go class wey dem arrange for women wey no sabi book for di prison and na two times every week be di class. |
Another thing we de for inside dis tori Video, President Buhari don finally tok about weda im be clone2nd December 2018 'Jubril Aminu' tori say na fake Buhari dey rule Nigeria no get evidence1st December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Well Deserved.— Asim (@asim_a_k) December 3, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 The greatest to ever step on the pitch and My all time favorite player. |
Another thing we de for inside dis tori BBNaija housemates: Kiddwaya, Lilo, Wathoni, Eric, Tolanibaj kiss during first Saturday night party in Big Brother Naija Season 5 lockdown26th July 2020 BBNaija eviction: Ka3na, Lilo na di first Big Brother Naija lockdown housemates 2020 wey dem evict2nd August 2020 Big Brother Naija Season 5 Housemates: Praise and Ka3na 'entanglement' for bed shock fans1st August 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Since 2017, Mr Kanu bin get court case with federal goment too, over charges of treason. |
Di letter show say di mata dey come from di Office of di Inspector General of Police and dem dey investigate im and im wife for 'Criminal conspiracy, falsehood, mischief and threat to life.' |
According to di Lagos State Emergency Response Team, LASEMA, di reason why dem suspend di search na sake of di very strong and fast wave of di Lagoon water. |
Ngozi Okonjo Iweala WTO: World Trade Organization Nigeria nominee and 10 things you need to know about di DG candidate of ECOWAS for di intergovernmental organization |
Skip Twitter post, 1 Excited to announce that I will be playing in @socceraid for @UNICEF_uk 2018 at Old Trafford on Sunday 10th June. |
Keyamo - 2019 Election: Wetin president Buhari get against di Electoral Bill - Keyamo 10 December 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, For north west Nigeria, card readers no work well well during di 2015 elections but dem use manual way to do verification Director of Media for Nigeria President Campaign Organisation Festus Keyamo don deny say di president no wan make voters use card reader for di 2019 elections. |
"Nigeria get National Measles elimination strategic plan from 2018-2028." |
Skip Twitter post, 1 We must ask the US why their delegation was cancelled ,and if they know the attack’s was going to happen ,why did they still let it happen ,US are also terrorists and Kenya becomes a victim these people ! |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Pipo wey wunjure dey recover for hospital Di Sudanese Professionals Association (SPA) also tok say authorities dey threaten di employees say make dem go work and make dem no go strike. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Edward Colston statue fall inside water for March during di Black Lives Matter protest Another thing we de for inside dis tori Why dis Cameroonian behead statue of French war lord for Douala seven times1st July 2020 George Floyd burial: Anti-racism protest don fall down more slave trader statues - See di ones Black Lives Matter don affect10th June 2020 George Floyd: Who be di man wey cause 'Black Lives Matter' protest worldwide?8th June 2020 Edward Colston: Di Atlantic slave trade merchant statue wey protesters bring down for UK8th June 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
"We go go all out against dem. |
Trump - New York Attack: US green card lottery go stop - Trump 1 November 2017 New Informate 2 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, US President Donald Trump US President Donald Trump don promise to cancel di green card lottery. |
She follow talk about wetin make her enter di business and which states her customers dey for Nigeria. |
But if dem sit up, sanction police officers wey no do dia work well e go helep to build confidence and e no go look like say security dey for only big pipo. |
Michael Jackson: Wetin go happun to di late pop star Legacy? |
How you fit know pickin wey dem dey do sex abuse Dis na just two example of wetin many people, especially women dey suffer for Lagos State, wey come make di government set up di Domestic and Sexual Violence Response Team DSVRT for 2014 to chook eye for dis mata so people fit report to dem and dem take action. |
Nigeria House of Representative don tell President Muhammadu Buhari to make sure say, di anti-open grazing law for Benue, north central Nigeria, work well-well. |
pic.twitter.com/mtrDBy5OV0— Marvel Studios (@MarvelStudios) July 21, 2019 End of Twitter post, 1 Oda feems wey dey di project na Shang-Chi, The Eternals, Black Widow, Doctor Strange, Fantastic Four and Loki. |
Over di past two decades, human infections with dis virus don dey happen more-more, for Egypt, mainland China, Hong Kong and Bangladesh, especially among poultry workers dem. |
Mia Khalifa shock pipo as she say she make only $12,000 from acting blue feems |
Another thing we de for inside dis tori Niger: US don confirm soldiers wey die for ambush5th October 2017 Chad don carry dia army comot Niger13th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"Evri airline, everi aircraft dey save to be in di sky and if e no dey save e no go dey for di sky. |
Virus: How face mask no fit save you and oda tins to know - Coronavirus - Virus: How face mask no fit save you and oda tins to know 6 February 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Man wey wear face mask Plenty tok-tok naim dey on how person fit catch Coronavirus but na di facts wey you suppose know about di virus be dis. |
Di protesters want dia new council to form transitional goment wey go lead to elections. |
She talk dis one wen dem arrange dinner for di Nigerian delegation to di 62nd Commission on di Status of Women at di Nigeria House, New York, US, on Thursday March 15. |
Yahoo-yahoo training school: EFCC don arrest di proprietor and students of one centre 28 May 2019 Wia dis foto come from, EFCC Nigeria Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) Lagos Zonal Office, say dem don arrest di proprietor and students of one 'yahoo yahoo training school' inside Lagos, south west of di kontri. |
Posted at 16:49 15 July 201816:49 15 July 2018 90 minutes France 4-2 Croatia Na added time wey dey wait for now. |
But e make me feel like say I belong. |
Another thing we de for inside dis tori Omoyele Sowore detention for 45 days witout charge dey pain Afenifere, oda Nigerians8th August 2019 Revolution protest: DSS explain why dem arrest Omoyele Sowore4th August 2019 Omoyele Sowore say na im still be AAC party chairmo, nobody comot am13th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, "Police go arrest you, come sell you again" "I prostitute day and night to buy my freedom" Spain don arrest popular Nigerian DJ wey dey force girls to do prostitution Eight women don already enta court to accuse di pipo say, true-true, dem force dem to dey sleep wit men for money afta dem use sense cari dem come from Nigeria. |
I AM STILL GOING THOUGH A post shared by ODUMEWU DEBBIE (@pinkidebbie) on Nov 22, 2017 at 3:19pm PST End of Instagram post, 1 For Pinki Debbie case, she bin break dis record by di evening of 22 November, when she don dance for over 124 hours. |
Lekan Adebisi, wey police dey suspect get mental health wahala, use weapon attack di two pikin dem for St. John's Anglican Primary School, Agodo for Ogun Waterside Local Government Area for Monday. |
Di division two club never begin play competitive football, but plan to join di division one United Soccer League (USL) dey for ground. |
Abi na my vibrator dey make me no dey enjoy sex? |
Another thing we de for inside dis tori Murder: Dem find Itonyo for pool of blood, stabbed to death wit broken bottles & knife11th December 2019 How domestic staff connive stab MD of Maersk Nigeria, kill im wife - Police9th December 2019 Ghana/UNESCO Comprehensive Sexual Education: Parents bore plan wey authorities wan introduce to kiddies30th September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Beasley also tok say e dey important to attack wetin dey cause hunger: fight-fight, instability and bad weather." |
For November 27 wen John Fru Ndi and oda party mimbas join family for go bury Joseph Banadzem, SDF parliamentary group leader, separatists kidnap e and e pass 8 hour wit dem. |
Vanessa post for her official Instagram say "she dey happy once again as she see foto of her 'baby girl,' dey smile with basketball under her arm." |
Ireti Bakare-Yusuf di owner of NoMore say di way rape for Naija just plenty for evriwia and e just tey like dat, na wetin make her start because she feel say "enough na enough." |
Di first na second-rank soldier (soldat de deuxième grade) wey e name as "Cobra", di second na Master Corporal (caporal chef) wey e name na "Tchotcho" Di Master Corporal uniform get tiger pattern wey be standard among Cameroon regular army About 10 pipo follow di soldiers wey those wey Amnesty tok to say fit be members of di local vigilantes' committee (because dem cari light weapons like clubs and machetes) from di nearby village. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Shiite members go enta road again on Friday to protest 'mass killings'7th December 2018 Shiite protest: Nine police injure afta demonstration turn violent for National Assembly9th July 2019 Shiite protest: Pipo die, others wunjure for Abuja22nd July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Africa middle class dey grow Na true say China don dominate investment for Africa for about twenty years now, and say UK and US go try catch up. |
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Christian Lindner announce wetin go happen after meeting for Sunday Christian Lindner, wey be FDP leader talk say im no fit trust di arrangement. |
Who be di favourite dem to win the tournament? |
For 2016, goment make am clear say federal universities go las las dey part of di system and even National Universities Commission (NUC) oga Prof. Abubakar Rasheed praise IPPIS say na di "best way to overcome some of di challenges wey universities dey face". |
MTN $2 billion tax case against Nigeria |
While di indigene get opportunity to get compensation, Mama Yakubu and her fellow neighbour go kontinu to count dia loss. |
Football world join body find di former Liberia FA (LFA) president "guilty say im use Fifa money anyhow and do mago mago". |
So pipo gats to see am. |
'E be like life dey fast forward for your face' Di feeling of codeine no be like anytin wey I done feel before. |
"Di truth be say many pipo don run leave di village because dem no wan make anoda night meet dem for dia, pipo just dey cry for di village." |
Osinbajo wan use di visit bring beta come Nigeria. |
Trafigura: Ivory Coast oil spill victims drag dem to court |
Make una remember Mandela pure way - Ramaphosa Mandela don release another book More about Winnie Mandela Dem born Winnie for 1936 for Eastern Cape wey dem sabi before as Transkei. |
Skip Instagram post, 3 View this post on Instagram #MyOwerri ANTICIPATE We Are Gonna Have The Biggest N Best Wedding Ever In Africa, Our Sister @thechefchi Is Bringing Home A Young Legend @davidoofficial When Yourba Go Dey Marry Igbo Na So E Suppose Dey Be, My Darling In-laws The YourbaDemons I Go ShutDown SouthEast For Una, We Love You Guys #CubanaChiefPriest #CelebrityBarMan #MyOwerri A post shared by ChiefPriest (@cubana_chiefpriest) on Sep 2, 2019 at 3:15pm PDT End of Instagram post, 3 Skip Twitter post, 1 Igbo girls are like yeast. |
Another thing we de for inside dis tori Apapa Lagos Traffic: Govnor Babajide Sanwo-Olu make 'U-turn' say im no promise to clear di area in 60 days19th June 2019 Commonwealth Travel warning: Nigeria dey safe - Police reply UK goment20th June 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Victims include a pregnant woman & children!!! |
Wetin we call dis foto, "South Korea dey see for demself wetin I don tell dem before, say North Korea no ready to sidon talk peace. |
Many countries don dey move go clean energy source like solar and wind. |
Dis prequel fit explain fight wey happun tey-tey? |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 One human rights activist Okiya Omtata later come carry di mata go court make dem declare di shutdown say e no follow for law. |
Ozo and Prince BBNaija: Why Big Brother Naija Head of House tell Prince 'shut up' as dem dey do drama rehearsal 6 August 2020 Wia dis foto come from, BIGBROTHER NAIJA/AFRICA MAGIC Ozo and Prince kwanta for Big Brother Naija house sake of to win dis week Wager Challenge. |
Western Togoland: Wetin you suppose sabi about Homeland Study Group Foundation wey wan breakaway Volta Region from Ghana |
For 2017, we dey challenge dem to deal with four of di biggest problems women dey face today: Di glass ceiling: ''Di things wey no dey allow women and other minorities progress pass one kain level for white-collar jobs, even if di women dey qualified or get experience." |
Di person wey be di seller, tori say na nephew of di messenger. |
#MUNMCI— G.H.O.S.T (@YoungSaeed) April 24, 2019 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori Manchester City 6 - 0 Chelsea: Social media dey yab Blues afta City waya dem 6 goals10th February 2019 Arsenal 1-3 Man Utd: My work na to improve di team – Solskjaer26th January 2019 Man U vs Barcelona: United fans heart dey cut sake of Champions League draw15th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
But dem never comot with official person wey carry di highest score na why all dis tori dey comot. |
Pipo for France dey also among di most likely to disagree say vaccines dey effective, at 19%, and to disagree say vaccines dey important for children to get, for 10%. |
Justice Walta Onnoghen wey be di kontri highest oga-di-law dey face six charge sake of say im no declare im assets and im been dey operate diamond account too. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.