text stringlengths 21 14k |
|---|
Google Station: VP Yemi Osinbajo dey hope make correct internet dey inside market |
Wia dis foto come from, Ruth Richardson/Twitter Wetin happen to George Floyd? |
oronavirus: Govnor Bala Mohammed don enta self isolation 23 March 2020 Wia dis foto come from, Twitter/@DrOlufunmilayo One Nigerian Govnor don enta self isolation for Coronavirus alias Covid-19 disease. |
Today statue stand for where im fall to remind people of wetin happen dia, but no be everybody sabi so. |
Mobile phone videos go dey quick and no go dey slow to load. |
Victory attain by violence and fraud is tantamount to defeat..for it is momentary. |
Skip Instagram post, 1 Introducing @edward_enninful's #NewVogue, starring @adwoaaboah and photographed by #StevenMeisel. |
Dis one mean say women dey see dia period for 456 times over di period of 38 years. |
By di time tori pipo see chance to enta di polling centres around 11am, APC agents wey dey work wit INEC officials don full ballot boxes wit APC votes. |
Di feem also make headlines wen news break say Netflix don buy di rights for di film. |
E important, if pesin dey enta partnership make dem understand dis tins and make e show for dia partnership agreement, because patnership wey no go well fit turn court case. |
"We get plan to start di filling for di next rainy season, and we go start dey generate power wit two turbines for December 2020," Ethiopia Water Minister Seleshi Bekele tok for September last year. |
Water Resources Act, Cap W2 LFN 2004 River Basin Development Authority Act, Cap R9 LFN 2004 Nigeria Hydrological Services Agency (Establishment) Act, Cap N1100A, LFN 2004 National Water Resources Institute Act, Cap N83 LFN 2004 Di water resources bill want make di management and control of all water resources (both surface and underground) and di banks of di water sources dey under di control of di federal goment. |
Some of dem dey say dem dey come here to study but dem dey use dis one to do things wey fit be security risk," na wetin di Director of Immigration wey be Gordon Kihalangwa talk. |
When BBC reporter Dooshima Abu ask di security adviser why dem deport di Anglophone separatist leader, Sisiku Ayuk Tabe and odas from Nigeria, e say na di foreign affairs ministry suppose answer that one and even di foreign minister of state, Khadija Ibrahim sef refuse to answer BBC questions. |
Oda States commissioner for education don also chook mouth to tok wetin dem dey do. |
Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
When I dey Hudaydah, I meet David Beasley, wey be di WFP Executive Director; im come do inspection visit. |
No Democrats vote to save the presido. |
Another thing we de for inside dis tori Sex for marks: Female student fear wen lecturer start to dey 'make moves' Female students for Nigeria universities say na good tin as school sack lecturer wey wan sleep wit student.21st June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
But di first match go be Köln vs Mainz by 2:30pm Sunday. |
On Monday, wen Oga Trump do press conference afta im meeting wit President Vladimir Putin, e no gree blame Russia, instead di US presido say im no see reason why Russia go put hand for US election. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di wahala, no be today e start. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, NUMBER 1. |
Dr Stella Immanuel doctor: Trevor Noah, Madonna react to Houston Texas doctor hydroxycholoroquine video demon sperm, masturbation claim |
''When we come dis morning, our wish na say we go do everything so we go talk about di Anglophone problem. |
Na because dem dey do holiday like Halloween and Thanksgiving na im we dey do am?' |
Super Eagles new jersey Nigeria Super Eagles don introduce new jersey wey sports company Nike make. |
Aliyu Abubakar also add say di pipo wey dey work for president Buhari gatz to respect di president wife and say no be di President camp dey responsible of di gunshot in Aso Rock wen di kwanta been happun, Buhari investment plan get ‘K-leg’ - Aisha Buhari From now on make una call me First Lady - Aisha Buhari Aisha Buhari don enta back Nigeria afta long holiday Tori be say kwanta be happun Thursday night, wen di First Lady wit her children - Zahra, Halima and Yusuf, - cari team of policemen wey Aisha Buhari Aide-De-Camp lead, to forcefully confront Sabiu 'Tunde' Yusuf, the President's influential Personal Assistant and favourite nephew sake of earlier heated disagreement ontop Tunde refusal to self-isolate afta im travel to Lagos to see im wife, wey just give birth to a boy. |
E say di chance say police go torchlight pesin wey get tattoo and dreadlocks as e dey waka for road dey high pass pesin wey no get am. |
Boseman act as di ruler of Wakanda, one African nation dem come up with for di film wey get di most advanced technology on earth. |
'Port Harcourt taskforce demolish my brother building becos of 100,000 Naira' Meanwhile, Brother to di owner of Prodest Hotel, one of di building wey Govnor Nyesom Wike demolish don accuse di state taskforce of trying to force am to pay 100.000 Naira. |
Skip Twitter post, 1 The King Is Gone — RADIO & WEASEL (@RadioandWeasel) February 1, 2018 End of Twitter post, 1 President Museveni sef join hail di life of di late Afrobeat musician. |
Aretha Franklin: How Trump and oda big pipo dey hail di 'Queen of Soul' 17 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Aretha Franklin, ogbonge America singer die on Thursday 16 August afta she fight pancreatic cancer. |
Mr Feranmi say im be 14 years when im papa call am after im secondary school tell am say im no be pickin again and say Gowon (Nigeria former leader) become Head of State before im marry. |
Dis na Paddles, di pet wey New Zealand Prime Minister Jacinda Ardern get. |
Another thing we de for inside dis tori BBNaija 2019: Joe and Enkay don comot Big Brother Naija house18th August 2019 #BigBrotherNaija: Bam-Bam and Teddy-A go act Nollywood film2nd May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Try talk to your partner you fit discover say una two no go mind am. |
Atiku say, Kebbi fit pay "no be because dem get plenti moni like dat, na because dem no too get plenti civil servants." |
De one we dem de read well well |
Na di duty of di police to handle internal security since Nigeria no dey at war." |
Another thing we de for inside dis tori Nigerian club buy footballer for N50009th September 2019 Ivory Coast Titi Kone don win best Africa freestyle footballer 201916th September 2019 Samuel Eto’o e pikin, Etienne Eto’o get first call-up for national U-17 team13th September 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
Even as national dialogue for find solution for de crisis bin di go on, violence bi still dey for de two regions, kidnappings, and killings. |
Ghana beat Nigeria for jollof competition Wetin we call dis foto, Na three judges taste de jollof to decide de winner Ghana finish Nigeria for jollof rice competition wey happun for August dis year for Accra Ghana. |
Im wife, Aisha Buhari, bin post for Twitter wey she blast di party on top how dem arrange di primaries. |
Di MRC Laboratory of Molecular Biology team for UK, say from di 118 wound patient wey dem study, di difference wey dem see surprise dem. |
Di fruits dem dey harmful for pipo body sake of say e get high level of Patulin aka amycotoxin, oga kpata-kpata of NAFDAC, Prof. Moji Adeyeye tok. |
Moises Bagwiza confess say e don rape im wife Julienne as im explain how dia sex life bin dey. |
Coronavirus: ‘Free market dey allow make traders overprice hand sanitizers, despite over 300% increase – Consumer Protection Agency |
Zeal Akaraiwai: Di Angel wey dey use secret pay pipo hospital moni |
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis: Cardinal Christian Tumi say President Biya no want shiddon tok16th May 2018 Anglophone crisis: Crisis Group say make Catholic church promote dialogue27th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
But now evriwia just dey mixed up, dem just dey push us back and front." |
One toktok pesin for di Spanish Civil Guard say ogbonge sabi swimmers comot Comfort hat from di pool pump but investigators wey torchlight am ay nothing dey wrong wit di pool, and later open am back for di public to use. |
Sake of di wahala wey dey di road transportation like long traffic, bad roads and motor accident, many Nigerians bin don dey beg goment to improve di Nigeria railway as dis go reduce di burden for di road. |
Di US president address di letter to African leaders wey gather for di African Union summit dis weekend for Addis Ababa, Ethiopia and di date on am na Thursday 26 January. |
Mañana recibo el alta y vuelvo a casa. |
'Schools suppose dey teach breast ironing by force' Ghana: River gods say make school girls no cross am if dem dey menstruate Ishmael Akyene, 34, who be Ghanaian dey face 14 counts of robbery, one count of rape, one count of conspiracy to rape, one count of possession of a firearm, one count of possessing instrument wey dem take enter unlawfully den one count of entry and money laundering. |
Step 3 All prostitution facilities fit begin offer dia sexual services and oda offers in accordance with dia operating ideas, wey dem go don bin submit give di trade offices as part of di licensing procedure under di ProstSchG. |
Tori be say over half a million people for there na slaves and dem no go fit own property, get surname of get legal custody of pickin wey dem born. |
Dem don win two games and draw one. |
Abeg note say dis competition no dey open to pipo wey dey work for BBC or dia family members. |
Another thing we de for inside dis tori Dapchi Girls: Na 110 schoolgirls dey miss - Lai Mohammed25th February 2018 Dapchi Girls: Federal government don send ministers go Yobe State25th February 2018 Kano: Nigerians dey provoke say Buhari go wedding4th March 2018 How Dapchi kidnap take resemble 'Chibok Girls'27th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Mallam Jauro also express concern about expenses wey dem dey incure for dia cows wey e tok say gofment no go fit handle for dem. |
So far, Moses don make 196 appearances, score 17 goals and make 15 goal assists. |
As at now di number of pipo Boko Haram don kill don pass thirty five thousand pipo and di group don comot ova 2-2 million pipo from dia houses all ova di Lake Chad region. |
Kehinde Okotoko: Di 13 year old Kehinde Otokoto wey wan use im unicycle skill save pipo life Dem no support media player for your device Kehinde Okotoko: Di 13 year old Kehinde Otokoto wey wan use im unicycle skill save pipo life 27 June 2019 13-year-old Kehinde Otokoto pick up interest to learn di sport wen im bin dey see pipo dey ride am pass di front of im house. |
And dem no fit accept say kontri like Madagascar, wey be one of di poorest kontries for di world, don discover dis formula to save di world," e tok. |
"To dey go World Cup as African champions gives us responsibility. |
Im say di Nurses Union dey ready to talk with government because "since May 2017, wey we don dey reach agreement; we don dey wait make dem sign, but government never ready". |
Di testimonial match na to pay respect to govnor Ambode wey dey set to comot for office later for May. |
Dis one dey happen after di governor of di state, Darius Ishaku, bin halla say serious attack go happen for di state. |
ameroon: Plenty restriction for waka about di worry business for Bamenda-Resident 14 March 2018 Wia dis foto come from, REINNIER KAZE Wetin we call dis foto, Any man di run go yi house early for avoid problem with security forces Resident for Bamenda say life no easy as governor stop waka about since, as e di worry business plus de plenty ghost towns "Ah di check for leave Bamenda go back for village, for seka say business no di waka again", Terence Kewir weh na business man, tell . |
Skip Twitter post, 1 President Muhammadu Buhari has approved the re-appointment of Mr Boss Mustapha as Secretary to the Government of the Federation (SGF), and Malam Abba Kyari as Chief of Staff (COS) to the President. |
Di goment don also begin dey distribute face masks to all schools for di state. |
Di West African CFA franc wey pipo sabi as 'franc cefa' na di legal currency for Benin, Burkina Faso, Guinea-Bissau, Ivory Coast, Mali, Niger, Senegal and Togo. |
Authorities don tok say di spread of disease dey under control but dem go continue to dey work until e disappear kpatakpata. |
According to Dr Shehu di man dey psychiatric hospital at di moment and na pesin wey go soon retire from as security man from di northern university. |
But EFCC bin dey quick to clear di air ontop how Magu take go presidential villa - whether na carry, authorities carry am or na im leg e take waka go. |
DJ Switch just dey scata pipo wit beta jollificate on top her skills and she get di ACCOLADES to prove am . |
Zonal Head for EFCC Port Harcourt, Usman Imam for di mid year briefing of dia activities tell tori pipo for Port Harcourt say as im resume work for di zone, dem transfer di investigation of corruption allegations against di former Imo State Governor from di Enugu zone to Port Harcourt zone and out of di N7.9 billion amount, di Commission don release N2.7billion to Imo State goment to pay staff salaries and pensions and just last month, dem release anoda N514million to di current goment even as dem also don recover properties worth billions of naira to di Federal goment. |
Just before dis latest attack, 162 UN pipo don kpai for di five years wey di mission start. |
Last night was unreal and I’m so so grateful. |
"Dis law so no get problem as e respect laws dem for kontri, FIFA status and Olympic charter, but FIFA wan helep some group of pipo for win elections for Fecafoot" e tok. |
Nigeria Elections 2019: APC members go tanda for INEC Rivers office to demand dia candidates must enta ballot |
According to tori pipo for di kontri, Director-General of di National Council for Arts and Culture, Otunba Segun Runsewe tok dis one wen im host di National Council of Women Societies (NWNS). |
For many months, English-speaking parts dem don dey protest; di people for there say di French-speakers no dey treat dem well at all. |
Supreme Court bin don give order say make military no participate for dis election but di president and im party APC pass backyard use soldier on top pipo for Rivers state wey lead to death of pipo." |
Tins no dey go to well for im personal life, as Jaguda pipo kidnap im mama Beauty Siasia for her village for Odoni, Bayelsa state last month and up till now dem neva release her. |
Dis explosion happun even as tension bin dey high ahead of di judgement for di trial on top who kill di former Prime Minister Rafik Hariri for 2005. |
Leo bin dey craze for Michael Jackson since im be small pikin. |
Access Bank say e send email to customers on June 23 wey tok say " dem go dey required to process di accumulated charges" incurred between February 1, 2020 and April 30, 2020. |
Dada dey make person no look serious. |
Di popular govnor from di opposition Peoples Democratic Party tok sotey e begin cry for national TV wen ChannelsTV dey feem am Wednesday afternoon. |
Key rules and guidelines places of worship and social centres for Lagos must follow as dem reopen Mamman Daura's opinion on di 2023 election For Oga Mamman Daura opinion, im think say make di current ruling party stop and study to see who go be di better pesin wey fit dey able to replace di president. |
#UFC245 #Usman #UsmanvsCovington https://t.co/i7ab92ey67— Naveen.M (@naveen_m23) December 15, 2019 End of Twitter post, 10 Skip Twitter post, 11 Did you sign a de*ath wish? |
Ronaldo don score eight Champions League hat-tricks, most inside competition alongside Messi. |
Wetin we call dis foto, Asanteman dey display dema colourful tradition Wetin we call dis foto, Pipo for ashanti or Asante as dem dey call am for Ghana dey speak Asante dialect of Twi Wetin we call dis foto, Gold full for Asante region and dis Gold na one of Ghana main natural resources wey demma export Another thing we de for inside dis tori Prince Charles visits Africa: Why di Prince and Duchess of Cornwall dey visit Gambia, Ghana and Nigeria31st October 2018 Prince of Wales arrive for Ghana for five-day visit2nd November 2018 Prince Charles don collect Kumasi accolade 4th November 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Goment bin give assurance say deh go ensure security make school start fain for de two areas but plenti pipo di still wait for see how de situation fit change. |
Senegal/Casamance Movement of Democratic Forces of Casamance (MFDC) and di Senegal don dey drag independence since 1982 and na one of West Africa longest palava. |
Ontop African girl wey dey jog ball like fire19th February 2019 Street beggars wey no gree hear word for Kano go land for court14th January 2019 Cancer: Number for pikin dem weh deh get Cancer for Cameroon di increase - Oncologist6th February 2019 R Kelly cry ontop TV as im deny sex abuse accuse6th March 2019 India man dey carry im parents go court say dem born am without permission9th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.