text
stringlengths
21
14k
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Senate President Bukola Saraki, others, no go get pension again13th March 2018 Nigeria Labour Congress say minimum wage must show by July10th March 2018 Nigeria: Na $202m don miss NIA - House of Reps5th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Keep up the good work.— IHESIE PETER (@IHESIEPETER) November 9, 2019 End of Twitter post, 7 Another thing we de for inside dis tori Di only reason why Nigeria neva ready for electric car17th April 2019 Fashola: Bad roads make pipo provoke for Nigeria Works and Housing Minister7th November 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
119 Nigerians dey face death sentence for Malaysia - Amnesty Int'l 'Investigate di 3 IMN members wey die for police hand' - Amnesty Intl. "
Wetin goment tok say na magic vitamins na just folic acid and irons dey inside.
But de declaration weh Lekjaa make go fit change de mood for Cameroon as fear for Morocco bi dey laik shadow wey e bi di follow Cameroon for all place.
- Ghanaians shade Nigerians17th February 2019 Nigeria news: Tins wey pipo postpone because of 16 Feb. 2019 general elections16th February 2019 Canada: So you wan port from Nigeria, how long e go take?16th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Slim Shady dey vex say Grammys dey like nominate all di biggest artistes for industry den go come carry di Album of di Year award give pesin wey nobody don ever hear of.
Wia dis foto come from, Twitter/TheNikkiDiaries George Floyd, oda 'black lives matter' deaths wey shake America How one white woman wey call police say 'black man' threaten her life enta palava Who be Kirby Jenner wey wan be like Kardashian Video of di death of 46-years-old George Floyd wen e shout say "I no fit breathe" as police man kneel down for im neck don full social media and pipo wey dey do we-no-go-gree waka enta streets for America city of Minneapolis to protest di death of one black man wey die for police hand.
Accra Mall ceiling collapse for shoppers head Muhammadu Buhari Wia dis foto come from, APC Wetin we call dis foto, President Muhammdu Buhari Di current champion - APC, 74 years for age, former military leader, farmer, north west Nigeria (Fulani), Katsina pikin Oga Buhari don tanda in charge of Africa biggest kontri for population for di pass three years now.
Di State Governor, Abdullahi Sule give dis ban wen im sign into law di Child's Right Protection Executive Order (2005) wey make street begging become unlawful for di state now.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon National Day no get value wit Anglophone crisis - Prof. Fanso Verkijika20th May 2019 Cameroon Ambazonia regions don launch dia own 'moni'13th December 2018 Video, Anglophone Crisis: Comedians wan use comedy 'heal' pipo for Cameroon displacement camp28th May 2019 Cameroon Anglophone Crisis: 90 Separatists fighters don surrender - Disarmament Committee16th May 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
On Friday, di join-bodi wey dey run tins for African football CAF bin post ontop dia twitter handle, say deh take de decision afta dia executive meeting for Ghana, but dem no give reason why.
'''E no tey before dem release dem because na Muslims plenty pass among di group.''
Pneumonia dey kill pickin dem for Africa
Why people dey criticize COVID-19 mobile app Founder of tech company, mPedigree, Bright Simons be one of question why govment dey launch mobile app which menerz no fit access for app stores.
South Africa President condemn Xenophobia South Africa High Commissioner to Nigeria deny xenophobic attacks On Tuesday, Presido Buhari of Nigeria say im dey send special messenger go South Africa, while Presido Cyril Ramaphosa condemn di attacks.
Dem say di three suspects wey di police arrest admit say di explosives be demma suspects own; meanwhile security analysts say weak borders for Ghana be reason why dis weapons fit enter di country.
Wia dis foto come from, Gaston Brito Wetin we call dis foto, One brothel worker say dem dey clean everywhere regularly to protect customers plus workers dem Lily Cortes wey dey represent Bolivia sex workers union tok say, all di restrictions wey dey ground dey put di women for danger because if dem enta street with di work hours wey dem get everything go worse pass.
Another thing we de for inside dis tori Election Results: Main tins we learn from Cameroon parliamentary, municipal vote10th February 2020 Video, Cameroon Elections 2020: Without Braille paper ah no sure for vote candidate of ma choice7th February 2020 AS E DE HAPPEN Cameroon elections 2020: Voting don end Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
As im pick di snake to throway, na so di head bite am.
Wia dis foto come from, Maximilienne Ngo Mbe Wetin we call dis foto, Maximilienne Ngo Mbe na member of Cameroon civil society.
Inter & second Champions League (2008-10) Wia dis foto come from, CHRISTOPHE SIMON/Getty Images Wetin we call dis foto, Mourinho celebrate Inter Milan Champions League victory with Massimo Moratti Anoda league wey respect Mourinho well-well na Italian Serie A.
Jaguda pipo thief Covid-19 test samples from inside lorry dem bin keep am Madagascar health minister ask for 'help' as di kontri Covid-19 cases blow How Cameroon 'scale up' 10,100 recovery For dat taim kontri pipo bin joke say, e for good for cook de rice before deh give'am for goment because deh go 'tief'am.
But Leicester boss Brendan Rodgers want di club to secure Champions League football for a second time after becoming Premier League title-winners in 2016.
Funny as Buhari is, I think he has lived in London so long, he doesn't know what's happening in his country.
He say di party main agenda na to promote and solve di problem of security, power, corruption, health.
Dem marry for 2015 and get one boy pickin.
No just go buy land because oda pipo dey buy am.
"Na something wey dey uncommon for me - e mean di world to me.
For inside video, di senior pastor tok say im no fit allow Daddy Freeze insult im 'father' wen im dey alive.
"E go pain me if e happun say na true... Me personally, I no hear di chanting," Balakov bin tok.
: Beirut explosion casualty dey increase as Lebanese dey spread 'missile' conspiracy - See wetin di port city look like now, plus French President Macron & world reactions6th August 2020 Ammonium nitrate: Lebanon explosion in Beirut na 2700 tones of dis chemical compound blast damage di port - Simple explanation of dis fireworks wey explode like bomb dey here5th August 2020.
Meanwhile im son, Faisal Maina plead not guilty to the three count charge wey border on money laundering.
On May 26, 2016, Ese born baby girl.
Investigation still kontinu, and we dey work to arrest di remaining pipo inside di video, like Azeez Fashola aka Naira Marley and Abdul Rasheed Bello aka JJC Skills. "
Pipo come out with different placards dey ginger for front of Coza for Abuja and Lagos.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Doctors dey encourage coronavirus patient for China Health official bin tok for national radio dis morning say de first two pipo don well but deh di observe dem.
For 2017, di weekly YouTube video wey dey show di 6-year old American dey open toys make reach $11 million.
Wia dis foto come from, Nihilanand "I must admire my pikin courage to wan cari im parents go court even though im know say two of us na lawyers.
For China, dem dey give small pikin cockroach and garlic to treat fever.
See how e happun - Mikel Arteta: Arsenal manager test positive for coronavirus - See how e happun 13 March 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di club don cancel dia Premier League match against Brighton on Saturday Arsenal manager Mikel don test positive for coronavirus, di club don postpone dia game against Brighton on Saturday.
To port or waka from one area to anoda wit respect alias 'Migration With Dignity' (#WithDignity) na di big tok of 2018 International Migrants Day, wey di world dey observe 18 December evri year.
Di area get plenty areas wey get very strong history including religious history.
Then one day dem take selfie togeda, as per teenagers wey dem be and dia parents come see am.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, No be today Boko Haram don dey enter school kidnap girls.
Wia dis foto come from, FREEDOM4E Wetin we call dis foto, NUMBER 6.
"Di govrnors no suppose come to public wit dat kain tin wey dem tok, dat na wetin dem suppose discuss for secret," im tok.
Dem also threaten say di people wey do di report must face justice as dem spoil people name and dem wan cause katakata.
‘All my life, I never live reach 10 days out of Nigeria.
CAN for inside statement wey di Special Assistant on Media and Communications to di CAN President Adebayo Oladeji sign according to Punch newspaper tok say di federal goment just declare war on di church if dem carry on to implement di law.
Lagos goment sama 37 traffic offenders 100-hour community service 23 October 2019 Wia dis foto come from, lagos task force Di Special Offences Court wey pipo sabi as 'Mobile court' for Oshodi Lagos State don sentence 37 traffic offenders to 100 hours of community service.
E say dem don treat about 300 pipo for di community for different eye palava and many of di pikin dem na apollo dey worry dem.
For November last year e apply for political asylum for Uruguay but e no work.
But defence council bi say deh wan get summary for de judgement, study'am, get de names for de pipo weh deh di claim de damages, and how much one person go get for pay so dat wen we di plead de sentence deh go know exactly weti deh di plead.
Wia dis foto come from, Twitter/@KahWalla Cameroon political leader Kah Walla say 30 policemen don surround her house 'Dis na unfornate incident wey happun, but e happun for one isolated place for Douala and di goment no kill or wound anybodi wey dem arrest, as pipo bin dey expect'.
He talk BBC journalist Favour Nunoo say en decision to paint portrait of Kofi Annan in reverse, be sake of di man die wey he reverse from dis life on earth enter di unknown.
Di 67-year-old na one of di biggest names for pornography and don feature in more dan 2,000 films wey date back to di 1970s.
Another thing we de for inside dis tori Maurice Kamto: UN, Amnesty, rights groups di condemn yi arrest and others say make goment free dem30th January 2019 Human Rights Watch compare goment forces wit armed gangs, Cameroon goment hala3rd April 2019 Anglophone Crisis: Cameroon goment say make US no chuk mop for yi internal Affairs6th March 2019 Video, Anglophone crisis: Di videos wey you no suppose see27th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Skip Instagram post, 2 End of Instagram post, 2 She don do 10 concert tours come sell 300 million records, according to Guinness Book of World Records, Madonna na di best-selling female artist of all time.
Another thing we de for inside dis tori #TheBest FIFA Men’s Player 2018: Mbappe, Salah, Modric, Ronaldo dey drag di award25th July 2018 Video, FIFA World Cup tour: Di trophy show for BBC office Lagos16th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Tolulope Arotile biography and di rise of Nigerian Airforce first female combat helicopter pilot Annette Arotiba & Mansur Abubakar 15 July 2020 New Informate 16 July 2020 Wia dis foto come from, NIGERIAN AIR FORCE HQ/FACEBOOK Wetin we call dis foto, Late Tolu Arotile wit Minister of Women Affairs Pauline Tallen Nigerians dey react to di shocking news of di death of Tolulope Arotile, Nigeria first ever female combat helicopter pilot wey die on 14, July, 2020 for di Nigerian Airforce base for Kaduna, north west Nigeria.
"Dem don destroy me and my husband boats.
Na for Jerusalem na im di Al-Aqsa mosque dey wey be di third holiest place for di world for Muslims after Mecca and Medina.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Na big industry - Emmanuel Oyeleke Emmanuel Oyeleke na another big photographer, him say Nigeria never dey shine for different areas of photography because society never dey see photography as correct work.
Another thing we de for inside dis tori Secondary School in Port Harcourt: Student use dead policeman weapon cause panic for PH school - Police26th May 2019 Nigeria police launch "Operation Puff Adder" for north of di kontri5th April 2019 Video, Ogar Jumbo: Police wan hide killing of my husband under carpet - Widow26th March 2019 Police confam kidnap of Sampson Siasia mama, launch investigation15th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Most if no be all of Nigerian politicians dey send dia pikin dem go abroad go school.
Na on Friday 15 December na im tori comot say two Ebola survivors, wey catch di virus when dem dey serve as health workers, dey accuse government say dem no handle money wey dem suppose use fight di disease with clean hand, and na part of wetin kill over 3,000 people for di West African country.
Facebook wan make goment regulate dem 31 March 2019 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Mark Zuckerberg want make st of rules dey wey all tech companies most to follow Oga patapata for Facebook, Mark Zuckerberg say make goment plus including regulators dem chook mouth well-well to help control internet content.
Another thing we de for inside dis tori Police for Kano arrest three young boys wey kidnap and over drug five year old pikin11th July 2019 Police for Kano gbab man wey kill im friend over N4029th August 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal48 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
See some of im records dem according Opta stats: Salah, 29 goals dis season na di same number wey Didier Drogba score for Chelsea wen dem win di title for 2009/10 campaign.
Another thing we de for inside dis tori Champions League: Tottenham Hotspur vs Man City, pipo dey blame Drake for Aguero penarity miss10th April 2019 Liverpool vs Barcelona: Anfield don comot 'G.O.A.T' for Messi hand8th May 2019 Man U vs Barcelona: United fans heart dey cut sake of Champions League draw15th March 2019 Ajax vs Tottenham: Lucas Moura suppose get statue - Eriksen9th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Na wetin di kontri main opposition PDP Presidential candidate Atiku Abubakar tell BBC.
Manaouda add say de safety measures for airport no get any problem, but say de man bi enta weh e no bi don get signs for dis sick.
Dis extension dey come as goment say dem don receive more dan five million applications so far.
"If you go Bauchi State e get some languages wey be say pipo wey dey speak dem no pass 200 pipo and na older pipo wey reach 70 to 80 years, pipo below 50 years no sabi anything for di language tell me how dat kain language no go die in di next few years."
Na so Young Ayotamuno, di acting Director of National Orientation Agency, NOA, for Rivers state, south-south Nigeria take summarize wetin dey happun on top illegal oil bunkering, wetin dem dey call 'kpor fire'.
#EndSARS: Social media protest don enter Nigeria streets New changes dey come from SARS Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Meanwhile, during di lecture wey di Inspector General for Police do with di field commanders of SARS from different part of di country e talk some new levels.
E no mata how many times di pikin no listen, come down to im level, tell am wetin you want make e do.
"We dey hereby, through dis medium, dey deny say wey no know dis group and comot our body plus both Asiwaju Tinubu from di group wey dey print and dey share materials wey nobody send dem to do."
Hosea Tsambido tell BBC pidgin say life no be the same for many of dis parents since Boko Haram kidnap dia pikin.
BBNaija Lucy and Nengi fight: Toyin Lawani and Bobrisky react to eviction night roommate quarrel afta voting for Big Brother Naija housemates 2020
6 February 2019 Wia dis foto come from, Getty Images United Nations say e fit reach 200 million women and girls wey dey alife today wey don do female circumcision alias Female Genital Mutilation (FGM).
ria police recruitment 2020: See di screening locations for candidates wey come from Lagos, Rivers State 22 August 2020 Wia dis foto come from, Twitter/Police Recruitment into di Nigeria Police Force as constables for di year 2020 don start.
"Dem must comply wit our code of conduct because as regulator, na our duty protect di consumer and operators," Saidu tok.
Parent in clarity - Dis one mean say make you dey very clear for di kain values you want make your children learn.
Nigeria 2019 elections: INEC no dey shift election for Rivers State
Another thing we de for inside dis tori Banks wey helep MTN don carri $16m 'gbese' to refund Nigeria30th August 2018 Why Labour union close MTN office dem for Nigeria - Ayuba Waba9th July 2018 Nigeria Labour Congress do 'we no go gree waka' for MTN offices9th July 2018 Jumia: Why dis Nigerian e-commerce company cari dia shares go New York instead of Nigeria Stock Exchange12th April 2019 MTN and four banks dey cooperate wit Nigeria Central Bank afta e sama dem $8.1 billion fine20th September 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?53 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
ria don sign agreement wit Germany to help solve light problem 22 July 2019 Wia dis foto come from, Twitter/@BashirAhmaad Nigerian goment don sign agreement with di German goment and Siemens AG company on wetin dem call di Nigerian Electrification Roadmap.
"Now wey we don reach agreement, hopefully we fit settle di boy contract mata and finish im medical, hopefully we fit announce it."
"My desire na to discover di new susceptibility markers and mechanism, wey be di small-small puzzle wey we go use solve di disease," she tok.
Cameroon authority blame MRC for prison riot 'Pipo flop for Kondengui prison seka Anglophone crisis' - Lawyer Sadi salute security forces weh deh work laik professional for bring back calm as deh use modern method and tools for discourage de prisoners.
Take care of yourself and take dis mata serious!"
Out of 43 names wey Senate president Ahmed Lawan announce to start screening on Wednesday, big names like Solomon Dalung and Audu Ogbe no go return as Ministers.
PDP say Buhari no get right to make corruption hard PDP want make Buhari sack Adeosun ontop NYSC certificate forgery Skip Twitter post, 1 The @OfficialPDPNig, Reformed @APCNigeria, The SDP, ADC, Labour Party and others in the Union, came together to rescue Nigeria from the incompetent, failed and dysfunctional President @MBuhari led @APCNigeria administration.
Infact, six pipo die for those kain attacks for 2017.
Nigeria: Tiwa Savage don enter BBC 100 Women list
as dem dey fight against di coronavirus.
One one hand, e fit be wonderful way to process and empty emotional trauma - like Wheatle experience wen im write about im time of struggle.
Watch am, to see di new words wey im drop.
But di ogbonge minister say di education ministry go fit come up wit specific date for school to reopen only if e consult wit all stakeholders and review every situation.