text stringlengths 21 14k |
|---|
Wen Momodu ask am about Erica, e laugh come say: "As you know me, I cut across all Nigeria, anywhere I go I am at home, e no get place for Nigeria wia I no get best friends, so anywhere my children decide to set up home, dem get my blessings, we all na one, e no mata which language all culture we be one, whoever he choose all I get to do as papa na to support am." |
Di patient wey be di second confam case na 80-year-old French national wey arrive di West African kontri on 29 February. |
Another thing we de for inside dis tori Ministerial list: Why Buhari commot power from Fashola hand?21st August 2019 Nigeria don sign agreement wit Germany to help solve light problem22nd July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Plus shaparly and thoroughly investigate how e take happun witout any partiality, then apologise to di victims, dia families and Nigerians. |
Homepage Accessibility links Waka go wetin de inside Help to enter News Sport Weather Radio Arts Menu BBC Pidgin News NavigationPlenti seshon Home Nigeria Africa World Video Sport Entertainment Most popular Plenti More Sections Home Nigeria Africa World Video Sport Entertainment Most popular Media player Close player Close player Close player PDP don reject tribunal judgement 11 September 2019 00:0011 September 2019 00:00 Nigeria Presidential Election Petitions Tribunal judgement live as e dey happun. |
International Maritime Bureau say di Gulf of Guinea wia dem gbab di sailors dem na di most dangerous area for di world for piracy. |
ria e-passport: Those wey no get national identity number, no go get new passport Dooshima Abu , Abuja 16 January 2019 New Informate 17 January 2019 Wia dis foto come from, Nigeria Immigration Those wey no get National Identity Number, no go get Nigeria new electronic international passport, according to Comptroller General of Nigeria Immigration Service, Mohammed Babandede. |
Skip Twitter post, 5 Flora my flower was rubbish, we managed assurance then he dropped the worst of all last night, nwa baby. |
Nwogu say e happun wen she go meet her for money so she go fit return to school. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ilhan Omar 2. |
Coronavirus - Virus: Chloroquine fit control COVID-19 disease?20th February 2020 Coronavirus - Virus: Wetin you gatz know about di first human trial vaccine to protect against Coronavirus17th March 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election57 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Definition of a solid fan base, good music and a good show all in one pot. |
"1/3 for de population for dis world na members for Commonwealth, 75 percent di use English for do business and di share common law. |
pic.twitter.com/i1mn3dX3gx— John Kerry (@JohnKerry) July 18, 2020 End of Twitter post, 10 Skip Twitter post, 11 I can marry the woman I love and run to protect the people I love because John Lewis marched for me. |
GPN - 1056 votes DA - 796 votes MPN - 633 votes MMN - 343 votes Congratulations to our flagbearer, Hon. |
After dem storm de area, dem arrest total of 141 suspects which dey include 15 females. |
Skip Twitter post, 1 For @ArethaFranklin. |
Grace Ajilore: Why Nigerians dey para say di vlogger get belle |
On top di mata, she tok sorry say she no mean to insult Wathoni on top say she be single mama because na single mama sef raise am. |
Another thing we de for inside dis tori President Biya don forgive 289 Prisoners for Anglophone Crisis14th December 2018 Anglophone Crisis: Ambazonia separatists dey tell Cameroon President Paul Biya say 289 prisoners freedom na 'big joke'14th December 2018 Anglophone crisis: Bamenda pipo for Cameroon still dey inside shock as deh put man e head road29th December 2018 Christmas for some parts Cameroon Southwest region pass na wit gunshots25th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Guillermo del Toro, as e dey waka go stage to collect award. |
Another thing we de for inside dis tori Naira Marley: Court don grant di musician N2million naira bail30th May 2019 Naira Marley still dey our hand but we don release Zlatan and odas - EFCC15th May 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Beatrice wey be one oga madam of one school inside Lagos, tell BBC Pidgin say she go need call her students and teachers to come school on Monday, 18 February as di election no hold again. |
Mr Guillaume play di role of di monkey wey get sense - Rafiki. |
'Palava dey front as Nigeria goment income dey fail' |
Many of dis youths na University graduates wey dey do dia own hustle as dem no see office work for di kontri. |
End of Facebook post, 1 Pastor Laurie add say Jarrid don dey deal with depression since and im dey very open about im struggle. |
Salah go add im name join African Legends like Abedi Pele, George Weah, Jay-Jay Okocha and Didier Drogba wey don carry di BBC African Footballer of di year prize. |
Mr Johnson still talk im own: "Boko Haram don bring plenty suffer-suffer, fight-fight and poverty sotay the palava their attacks dey cause don reach pass Nigeria border. |
"Cameroon and Nigeria get correct collaboration for dis side, di share informate and na yi make we di fight some evil tins laik tiff for cows togeda". |
Mostly against small thefts and crimes. |
Wetin we call dis foto, Ekong Eyo hammer through out di debate say na family system e wan bring come. |
Police don gbab Port Harcourt child traffickers, rescue four pikin dem |
Dem invest 63.5% money for Dangote Flour Mills wey make dem become di highest shareholders for di company. |
Another thing we de for inside dis tori Alexis Sanchez don join Man U, Mkhitaryan join Arsenal Arsenal and Manchester United don confam wetin fans of both clubs don dey wait for since.22nd January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Meanwhile, President Buhari add say, di Nigeria Security and Civil Defence Corps go also support di police to provide internal security. |
Skip Twitter post, 5 Campaign group Human Rights Watch has accused the Cameroonian government of using the coronavirus pandemic as an excuse to "quell the right to assemble" ahead of protests planned for Tuesday. |
dia league go soon start we just dey wait to see. |
Skip Twitter post, 3 I guess Racism ads is the New wave #Pepsi went racist Black people still drinking it #Nivea Went Racist Black People Still using it #Dove Went Racist Black People Still Using It 'God What Is Wrong With Us lot of Africans didn't even know About #HM Till This happened pic.twitter.com/ECP9xmevO1— #100Milli (@buffalosouljah1) January 9, 2018 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori 1:42 Video, 'People misinterpret di Dove advert' - model, Duration 1,429th January 2018 Nivea new advert dey 'racist'?19th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Mayor for Myuka, Lazare Langinou tell BBC Pidgin say deh di still wait make authorities increase security for Muyuka. |
Na for Twitter di embassy tell Ghanaians say e be honour give demma staff sey dem dey serve together with Ghanaians, as dem dey value relationship wey dey between dem: Skip Twitter post, 1 We have great respect for the people of Africa. |
Wen di policeman ask her for licence, Margaret say she don already carry two hands put for steering wheel. |
Eid al-Adha: Why some pipo dey worry about treatment of animals Na dis sallah Muslim dem dey kill ram? |
Abraham Kicha, delegate e broda tell . |
Another thing we de for inside dis tori Malaria vaccine to protect pikin go test run for Malawi for di first time23rd April 2019 UK Aid don donate 2.5m dollars for save pikin dia lives for Northwest and Southwest Cameroon13th December 2018 10 things wey you suppose know about malaria25th April 2018 New medicine fit make your blood kill mosquito wey bite you18th April 2018 World Malaria Day 2018: Pawpaw leaf and oda local medicine wey fit treat di sickness25th April 2018 Wetin history fit teach Africa on how to end malaria pata-pata?25th April 2018 How traditional merecin deh helep women get belle for Cameroon31st July 2018 Medicine wey go kill malaria patapata don land afta 60 years23rd July 2018 Nigerian professor don find 2 new malaria medicine7th May 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?44 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Presido Uhuru Kenyatta don already send tribute to di second president of di Republic; e call am ogbonge African icon. |
Nigeria: 'Why we show Fumigation budget for Aso Rock' |
Wia dis foto come from, Getty Images Wia dis foto come from, Getty Images Wia dis foto come from, Getty Images For di competition, Catriona tok say di experience wey she get during wen she dey work inside di slums of Tondo, Manila, na im teach her how to 'look inside di beauty of di children' and dey grateful. |
Di three new phones wey Apple announce dia release on Wednesday go work even faster dan di old ones. |
Another thing we de for inside dis tori Osun election 2018: ''Senator Ademola Adeleke na im win di election'' - PDP23rd September 2018 Nigeria: PDP go pass second under Uche Secondus?11th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori Naira Marley still dey our hand but we don release Zlatan and odas - EFCC15th May 2019 Naira Marley dey go stay for prison afta e appear for court, plead not guilty to EFCC charges20th May 2019 Naira Marley: Court don grant di musician N2million naira bail30th May 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Skip Twitter post, 3 Are YOU a Dad? |
pic.twitter.com/XzGiOhaGHy— National Hurricane Center (@NHC_Atlantic) September 11, 2018 End of Twitter post, 3 Tori be say di hurricane fit land for North Carolina on Thursday and e fit affect over one million pipo for dia. |
Awosanya, bin give January 2018 as deadline for goment to ban di squad but nothing don happen till now. |
Katakata, vote buying full di Supplementary Election - EU AAC deputy govnorship candidate for Rivers State don resign join PDP Im also tok say some pipo lose dia lives why vote buying and oda wuruwuru full ground too. |
Accra Mall ceiling collapse na call for improve maintenance culture - Akufo-Addo Mallam Yahaya tok say di girls dey always find customers but dem go tok say na somtin else carri dem comot for house for night. |
Some UK newspapers dis morning tok say e no go too tey before May go pack her load comot from goment afta dis vote of confidence. |
Senate President, Bukola Saraki, ask di lawmakers to do sharperly-sharperly so dat di bill go become law. |
Some Ghanaians talk say dem no sure if de country make ready sake of health infrastructure be poor. |
#RapperHolicConcert2017 with you is always magic.Moreover God bless u too @sarkodie.Everything was Mad pic.twitter.com/0h5vl8VzWT— Recadon Sherrington (@RecadonGh) December 26, 2017 End of Twitter post, 1 Other people shock well-well as tori dey comot say Sarkodie kneel down for stage tell im fans sorry. |
Another thing we de for inside dis tori "BBNaija Erica" Ngozi Nlewedim first IG Live afta Big Brother disqualify her, see wetin she reveal13th September 2020 GoFundMe Erica: How fans dey support Ngozi Nlewedim wey BBNaija TV show disqualify7th September 2020 BBNaija: How fans vote Lucy comot Big Brother Naija lockdown season 5 house6th September 2020 New head of house BBNaija 2020: Trikytee na HOH, Laycon deputy, see BBNaija nominations today for Season 5 housemates eviction dis week8th September 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
As e be so, international NGO Sightsavers and dia partners dey jollificate say dem don do historical thing - dem just deliver treatment to one billion people wey dey suffer NTDs. |
OneCoin bin dey grow fast and Dr. Raju don begin spend her new money wey she hammer. |
Amaju Pinnick don replace Kwesi Nyantakyi as Caf 1st vice president 5 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Amaju Pinnick Amaju Pinnick wey be President of Nigeria Football Federation (NFF) don collect appointment as 1st vice president of Confederation of African Football (Caf), wey be pipo wey dey run football for Africa. |
Trials, wey dem do for Burkina Faso, show say mosquito populations collapse by 99% within 45 days. |
Wia dis foto come from, Lawal/ Suraj/Agunbiade/Twitter/Facebook Insecurity Anoda development sabi pesin, Hamzat Lawal, wey be di Chief Executive of CODE, say one more sign wey dey show say Nigeria dey move from "failed state" to crippled state" na di high rate of insecurity wey dey di kontri. |
Wetin we know25th May 2020 School reopening: Places wia school resumption date don start afta COVID 1922nd May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal55 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, BBC Africa investigation: Nigeria’s deadly codeine cough syrup epidemic Wen we tell Bioraj say we get evidence against Hassan, di company release statement say dem dey only supply dia medicine to company wey get authority to sell am. |
Another thing we de for inside dis tori Valentine's Day: Five gifts to give dat special person14th February 2020 Valentine's Day: 5 Countries wey you no fit celebrate am14th February 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election56 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: We no send 100,000 Nigeria refugees go back28th September 2017 Video, Wetin dey happun for Cameroon?14th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
''Kontris wey dey follow us participate got fit use di informate add to di local ones wey dem don collect to fit make beta estimate." |
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis: Give proof say army di commit atrocities- Spokesperson10th April 2018 Mama Fouda wan make nurses remain for work place but deh don turn target20th August 2018 China - Africa summit: Why Cameroon dey cari 100 businessmen go China?3rd September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Nigeria: Onitsha "beggars" dey use pickin make N25k every day |
Another thing we de for inside dis tori Ibidunni Ighodalo dead: Pastor Ibidun family don do autopsy for her deadi bodi, before her death she share Ibidunni Ighodalo Foundation plans for In Vitro Fertilization wit TY Bello Ibidunni Ighodalo bin dey plan to celebrate her 40 years birthday but no be for di normal way; Instead she wan use am to help odas.16th June 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Nigeria 2019 Elections: How many Political parties you sabi? |
Some of di butcher dem bin don move go di new site, but many of dem bin still remain for Bodija. |
"Our ancestors dey hear all di prayers wey di oba and di civil society of Magbo go do." |
Tori be say di money na part of N23.29b fund wey dem claim say former Petroleum Minister, Diezani Allison-Madueke, share to take influence di outcome of di 2015 presidential elections. |
Di application dey close for 26 February 2019 by 23:59 GMT. |
But wen she born, e come be say na four pikin come out. |
#ArewaMetoo: Fakhuus Hashim say her uncle abuse her wen she dey young 20 February 2019 Wia dis foto come from, Hashim Fakhuus Hashim wey start di ArewaMetoo movement for Twitter wey dey aim to stop sexual abuse for northern Nigeria, say she suffer abuse wen she dey grow up and na why she dey push say make things change for her region. |
China don close down North Korean companies |
Di illegal Doctor in question get only two weeks training certificate for cosmetic surgery for Florida, USA wey he no renew en licence to practice for Ghana since December 2012. |
Why #SWEENG, di hashtag for di quarter-final match between Sweden and England, still be top trend? |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, LeBron James wears shoes as tribute to Kobe Bryant for LA Lakers' first game since im death Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, One LA metro pay dia own tribute to Kobe Bryant, before di game on Friday Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, LeBron James addresse di Staples Center crowd before di Lakers' game against Portland Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Tribute for di nine pipo wey die for di crash Wia dis foto come from, LeBron James/Instagram Wetin we call dis foto, LeBron James post image of im tattoo tribute to Kobe Bryant Another thing we de for inside dis tori Kobe Bryant: Di Basketball legend don die for helicopter crash - reports26th January 2020 Kobe Bryant: Wetin you need to know about di Basketball legend27th January 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
For Italy, im score 15 goals, come put hand for 11 more and im help Roma come second for Serie A. Dis na di best rank wey dem don get for seven years, before e enter Liverpool where im score 13 times for di 16 games wey im show face. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Temperature for Antarctica don rise by almost 3C in 50 years Dis climate change palava fit make some pipo dey fear say di world dey end and if you be one of those pipo, some tins dey wey you fit do ease your mind. |
Di name of di movie na "Foreigner's God" and na Ifan Micheal produce am. |
'SARS killing in Ughelli': Nigeria Police SARS kill boy inside Ughelli? See wetin make e boil for police brutality |
Cameroon opposition leader Maurice Kamto and odas give condition for appear for military court |
A total con job, playing the Fake News Media for Fools (but they know it)! |
NYIF go use disbursement frameworks wey dem don prove say e fit work but wit special conditions wit respect to di youth. |
Ronaldo join Real Madrid for £80m in July 2009 afta 6 years for Manchester United, he won 4 Champions League titles for Madrid and 2 league championships as well as 2 Spanish Cups and 3 Fifa Club World Cups. |
Midfielders: Ross Barkley, Fabian Delph, Jordan Henderson, James Maddison, Mason Mount, Declan Rice, Harry Winks. |
Dis be the question people dey ask. |
a Nigerian and Ghanaian women dey find abortion medicine pass for internet 6 June 2018 Wia dis foto come from, Lam Yik Fei Global online search for abortion medicine don increase well-well over di last ten years, dat na wetin BBC analysis for Google show. |
abachir Lawal: EFCC don arrest former Nigeria SGF 24 January 2018 New Informate 25 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Economic and Financial Crimes Commission EFCC don arrest Babachir Lawal wey be former secretary to di federal government of Nigeria. |
But Eto'o don come out deny say im carry im hand donate money or even buy plane ticket so dem fit return. |
See how you fit apply - Nigerian Youth Investment Fund: FG cash transfer NYIF loan of 75 Billion to credit microfinance bizness of young pipo don ready - See how you fit apply 25 July 2020 Wia dis foto come from, Sunday Dare For 2019, di percentage of youth wey dey unemployed for Nigeria tanda at almost 14% according to di data estimates wey di International Labour Organization release. |
For example if you dey buy shawarma for 1000 Naira before your VAT na 50 Naira, but wit dis new increament your VAT go be 75 Naira. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.