text stringlengths 21 14k |
|---|
"Most of di unsafe abortions for Africa na wetin we categorise as 'least safe,' and dem connect with high rates of death," di researchers talk for statement. |
Hence as our leader we urge you to take the first step by getting a new birth certificate indicating the removal of Nana. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria national amputees team dey beg moni for internet to go World Cup3rd October 2018 Solomon Kalou brother: Former Ivory Coast player don become mayor of Vavoua15th October 2018 2019 AFCON: Caf President say Cameroon go bi host2nd October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Sake of dis, dem dey face heavy traffic wahala for di state. |
Also human rights groups say make goment free Mimi Mefo. |
'Herdsmen kill eight members of my family' Plateau Killings: 'Dem burn down evritin' - Youth leader Di plenti times President Buhari don 'assure' Nigerians on 'unfortunate killings' Some Super Eagles players enta social media to ask evribodi to pray for Plateau. |
Another thing we de for inside dis tori President Buhari: 'We don win Boko Haram'1st January 2018 Boko Haram: BBC research show say na for January dem dey kill pass26th January 2018 Boko Haram ambush: True-true Boko Haram kill soldiers for Metele - Army24th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Police talk-talk person Nqobile Gwala tell BBC say dem dey chook eye inside di matter as dem suspect say no be clear eye robbery. |
Wia dis foto come from, CHRISTIAN KLINDT SOELBECK Wetin we call dis foto, For di capital Nuuk, students dey refer to Wednesdays as "abortion day" No too much stigma Greenland na di biggest island for di world, but e get tiny population - only 55,992 pipo, as of 1 January 2019 according to Statistics Greenland. |
Wia dis foto come from, CAF Wia dis foto come from, CAF Di documentary, 'When Greed and Corruption Become di Norm' wey also go by di name 'Number 12', reveal how match-fixing dey happun and how match officials dey benefit from di mata. |
Skip Instagram post, 3 Tonight on #AMJara our awesome hosts @itshelenpaul & @siruti are on the beat as always! |
Na di state police commissioner na im help rush di police man comot from di stadium, according to wetin find out. |
oronavirus: Ghana observe national fasting and prayer today as covid-19 cases reach 53 22 March 2020 New Informate 25 March 2020 Wia dis foto come from, Presidency Republic of Ghana Ghanaians dey observe national day of fasting and prayer for protection against Coronavirus today. |
Another thing we de for inside dis tori Mele Kyari: President Buhari don appoint new NNPC Group Managing Director20th June 2019 Supreme court confam Oyetola as winner of Osun election5th July 2019 Mele Kyari: Who be Nigeria new NNPC oga?20th June 2019 Osun State Supreme Court judgement: PDP say dem no believe dia eyes, Senator Adeleke wish Govnor Oyetola well5th July 2019 Ruga Settlement: President Muhammadu Buhari don suspend Nigeria goment grazing plan for herdsmen3rd July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Oga Nabena say "How e be say some factions of maybe one or two pesin dem wey sidon for beer parlour come out come tok say dem don suspend di national chairman." |
According to wetin AFP tori people carry, Information Minister for Cameroon Issa Tchroma say na people wey dey ginger for dia own country kill di two officers. |
Another thing we de for inside dis tori Tanzania police arrest 65 witchdoctors ontop accuse of ritual killing4th March 2019 Diamond Platnumz: Tanzania goment ban di musician not to do show or perform for di kontri19th December 2018 Why presido, ministers, farmers and traders dey drag cashew nut for Tanzania11th November 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Di new govnor elect Duoye Diri still dey wait to collect im Certificate of Return from Inec. |
Wia dis foto come from, Twitter/Bashir Ahmad 5 Tins wey President Buhari tell di new Ministers President Buhari advise di Ministers-Designate to grab dis chance to be minister wit two hands and put in dia best efforts as Nigeria today need top managers to handle di plenti-plenti challenges wey di kontri dey face. |
Another thing we de for inside dis tori Fuel Scarcity for PH: 'Na panic buying dey do pipo' - IPMAN Rivers State10th April 2019 Fuel scarcity in Nigeria 2019: NNPC say na 'Fake news' as dem get over 1 billion litres of petrol13th April 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?38 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
E di show wusai Cameroon komot and how kontri pipo fit work togeda for build correct future. |
Dem bin dey invite entrepreneurs from each continent and Peju na pesin dem select from Africa. |
Another thing we de for inside dis tori Kaduna: 'Special Intervention Force', who dem be?22nd October 2018 Nigeria Kaduna state: 55 don die afta yawa gas for inside market21st October 2018 Kaduna: Goment don order 24 hour curfew21st October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
But three months afta, by 21 July, cases for di island nation don rise to 7,153. |
Im also add say vocational education wey dey teach skill wey pipo wey learn for take make money na one way to help so as hand work good but pipo must get di mind to work hard and no follow any short cut. |
Heavy rain wey fall overnight don cause flood wey kill at least 14 people and destroy things for central Greece. |
Common wealth Secretary-General Patricia Scotland too been visit Cameroon, to do talk-talk with government about di ways wey di Commonwealth fit support Cameroon dia effort to face di different palava wey dia eyes dey see now. |
In 2006 I played my first official championship for my Country. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Super Eagles jersey for 41k? |
Cameroon anglophone region: How Camair-co plane go market for Bafut Airport no turn back |
''Di NAF men wey dey duty battle di attackers till dem drive dem comot but one airman no survive di attack''. |
Seven states Ondo, Bayelsa, Kogi, Anambra, Osun, Edo and Ekiti no do govnorship election dis year and so inauguration no hold dia. |
Dem use water purify di men before dem begin struggle with each oda to find di sticks wey one temple priest throw for dia midst. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Sudan protest: Armed forces dey clash for Khartoum sit-in8th April 2019 Image gallery, Africa leaders wey don tey kakaraka for office23rd October 2018 Sudan don arrest militia leader27th November 2017 Omar al-Bashir: Sudan dey wait as rumour say coup don happun dey fly upandan11th April 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?36 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
"If people plenty, dem go dey secure. |
Di president use im twitter account, comment ontop di video wey don de trend for days now. |
Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, Douala: How Cameroon business look like Lagos Nigeria, Duration 1,00 Traffic, business, bensikin, (okada) rain na some of de tins dem weh deh make Douala for Cameroon look like Lagos for Nigeria6th August 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Wia dis foto come from, Alexander Hassenstein/Getty Images Wetin we call dis foto, Gatlin, beat Jamaican sprint great Usain Bolt to win gold for London for August Meanwhile world 100m champion Justin Gatlin no dey di list. |
Just few weeks ago, Zsa Zsa na im win di world ugliest dog competition for Petaluma, California, wey dem for give her top prize of $1500 and trophy, Dis world ugliest competition na popular everi year event wey dem dey do for Petaluma, California as part of di Sonoma-Marin Fair. |
"Ah glad for dis collaboration weh e go helep we for develop and for become more professional. |
Cameroon gada diplomats tell dem dia own side for how de crisis dey for ground afta di Prime Minister Joseph Dion Ngute, visit Anglophone regions, announce say president Biya bi ready for dialogue. |
Kannywood wey dey use Hausa language pick up in di late 90s for Kano hence di name Kannywood and dem release thousands of fims for Hausa speakers across di world every year Another thing we de for inside dis tori Marhaba, di cinema wey influence Kannywood2nd September 2018 Kano election: Kannywood suspend feem, schools close afta INEC declare winner25th March 2019 Fainting Dance ban: Kano Hisbah need sabi say dance fit come in any form16th November 2018 We for don blow if to say we dey southern Nigeria - Young Kano musicians29th October 2018 AMVCA 2018: How Yinka Edward dey follow Tunde Kelani bumper to bumper4th September 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?58 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Warner Bros World, Ferrari World, Yas WaterWorld and Yas Marina Circuit dey located inside di island. |
Another thing we de for inside dis tori Fayose: EFCC still dey hold di former govnor afta court postpone case22nd October 2018 Fayose don free from EFCC cell afta two weeks29th October 2018 Fayose don land EFCC domot to face im warrant16th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori IPOB: Army don change mouth Nigerian army oga comot talk say people misunderstand wetin dem mean when dem say IPOB be terrorist group.19th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
In fact, pipo bin dey rush, dey push demsef to enter di buses. |
Wetin we call dis foto, Dem dey beg say wen dem comot di dirty and grass, make rain no wash am back into di canal again as government clear last for 2017 Onyenokwe say di flood don spoil many people motor as e don soak water, engine knock and some people get to rebuild dia house so dem go raise am pass di flood level. |
3.Submission to enter di competition dey open on Monday 6 August, 2018. |
She launch her 4th album wey she call 'Un jour dans ma vie'- A day in my life' on Thursday for Douala. |
Sanitary authorities arrest di ship and disinfect am, Dem later send di ship go di pool-dat na di quarantine area for ships wey dem don disinfect. |
Pipo still dey give Ngige mouth afta im tok say Nigeria get surplus doctors and any doctor wey wan travel abroad fit go. |
Fulani herdsmen: 'I no dey supervise Ruga settlement establisment' |
arack Obama blast Donald Trump say e dey treat di US presidency like "one more reality show" 20 August 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Former US president Barack Obama don accuse di present president, Donald Trump say im dey treat di US presidency like "one more reality show" Oga Obama wey tok dis one during im speech for di Democratic convention, add say Trump 'neva still grow to sabi di job of a president because e fit learn di work' E no waste time at all, President Trump fire back say Americans elect am as president because of di horror wey Obama leave for United State. |
Anglophone Crisis: Separatist fighters attack Govnor Okalia Bilai e convoy for kumba road, wound soldiers, journalist |
Menerz dey kai NPP demma opposition to di deal, so dem want make the NPP Government maintain demma stance den remove di Gitmo 2 from Ghana. |
As well as to spend time with BBC for London, di winner go also get to travel to Africa to report one story - and dem go share di story across di continent and di world. |
Burundi President don die: Yaradua, Nkrunziza, Gaddafi, oda Africa presidents wey die for office |
On di 23rd, dem find one unconscious African sailor from di S.S "Bida" for street and dem no fit find im address for Lagos. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, On Monday for South Africa, supporters of governing ANC leader Cyril Ramaphosa carry placards dey shout and sing outside party headquarters for Johannesburg say President Jacob Zuma must comot office. |
"A lot of rumour dey come out about her every single moment and we cannot continue to dey address every single one." |
Khrystyana Kazakova wey be model and pesin wey follow form theREALcatwalk wey organize di event tok say bodi types full ground wey no dey show face for fashion. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Detectives believe say di motive for di killing come from Oga Saleh wey discover say Oga Haspil don tiff roughly $90,000 from him, two officials familiar wit di investigation tok. |
E go bring togeda scientists and engineers wit social scientists. |
And afta di treatment, dem bring am back to police station and dem di prepare im court papers to cari am go court. |
Nigerians dey react: Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Who be Yahaya Sharif-Aminu? |
"We don contest before, we don contest again, if you see di result before and now you go know wetin di pipo want. |
Im bin tell BBC say e dey get inspiration from fellow artist like Arinze Stanley Egbengwu and Michelangelo. |
residency - Anybody wey say Ruga settlement na idea to collect land need purge for hatred - Presidency 27 June 2019 Wia dis foto come from, PHILIPPE DESMAZES/AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, Herdsmen dey waka all over Nigeria dey find food for dia cattle Nigeria presidency say dem surprise afta some govnors begin hold ground say dem no approve make gofment build settlements for herdsmen - Ruga settlements- for dia states. |
Nigeria (@AmnestyNigeria) June 11, 2018 End of Twitter post, 1 Tori be say di way wey SARS dey operate don turn serious concern for many Nigerians. |
Im say although Chioma no dey show any symptoms, dem decide to test sake of dia recent travel history. |
Dis matter don dey cause palava between Ghana and Ivory Coast, but na for February 2015 Ivory Coast tell di Tribunal say make dem stop Ghana from doing anything inside di oilfield area. |
You fit see am as albino but di oda way round. |
Another thing we de for inside dis tori ''We dey glad say Buhari don come back''- Charly Boy19th August 2017 INEC dey do make people no register for 2019 election - Charly Boy12th February 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?29 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Ghana: Teachers don strike Which kain power ECOWAS Court and ICC get? |
High Court for 7 November don already troway di case wey Idris cari come di court. |
I think Mercy dey hurt about dat word, calling a woman a prostitute dey rude and take accountability of wetin you do as a man and wetin you need to do na to tell her, 'you wat, I dey pissed' and apologize. |
Another thing we de for inside dis tori US Open: Why Serena dey always vex for di tournament Japanese player Naomi Osaka shock pipo afta she beat former champion Williams for di final.9th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Election: INEC say Permanent Voters Card go dey ready by May Chairman of , Professor Mahmood Yakubu make di promise on Monday for Abuja.26th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
She start to dey sing for age 10. |
Wia dis foto come from, Matthew Stockman Wetin we call dis foto, Venus Williams talk say new tennis players dey get motivation from former and current tennis players like Lindsay [Davenport], Jennifer [Capriati], Serena and herself Dat time, Keys bin talk say: "I just happy say I dey here. |
Winter Olympics 2018: Norway athletes order 15,000 eggs by mistake |
President Buhari neva still tok anytin since wen dis new drama dey happun between di two families. |
E never too tey dem arrest one young man wey dem suspect say get hand for di killing of nine women for different hotels for Rivers state. |
!— Wale Gates (@walegates) July 18, 2018 End of Twitter post, 14 ...some pipo sef don alreadi dey advertise diasef for work Skip Twitter post, 15 #NigeriaAir y'all taking CVs yet? |
Another thing we de for inside dis tori Video, Di women dem dey pay to cry for burial2nd July 2018 Video, 'I dey hide inside coffin as pickin' - Di woman wey dey sell coffin28th February 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers34 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Mimi say de sanitary condition no too bad seka say some woman deh di wash de place, wash dia bedsheets and make sure say deh place look fain, even if e no fit be laik house. |
Officers for Utako police station bin catch Mr. Shedrach and transfer am go di state CID where dem carry am go court. |
Ghana Immigration Service to landlords - Shun dey rent houses to "illegal migrants" - Ghana Immigration Service to landlords 18 February 2019 Wia dis foto come from, Ghana Immigration Service Ghana Immigration Service on Monday say dem go start dey deal plus landlords who dey rent out dema properties give illegal migrants for di country. |
IPOB leader Nnamdi Kanu dey 'alive' Nigeria: Nnamdi Kanu don lose IPOB position? |
Na wetin Chief Prosecutor Shaun Abrahams confam after im talk say e sure say dem fit gbab di former ANC oga. |
Omoyele Sowore plead not guilty for treason, oda charges 30 September 2019 Wia dis foto come from, Sahara Reporters #Revolution Now, Omoyele Sowore plead not guilty to di charges of of treason, money laundering and insulting di president. |
Di chief minister of India most populous state, Uttar Pradesh bin take foto of imsef as im dey participate for one religious ceremony for di state wey ova 230 million pipo dey live. |
"For coordination, kindly make sure say you submit request to see me or do meeting with di Chief of Staff," na President Buhari statement to highlight di goalkeeper role of di office. |
John Ogu and Onazi as well as Wilfred Ndidi train well. |
Each of us can stop the circulation of this virus by taking prescribed distancing measures.— Dr MANAOUDA MALACHIE (@DrManaouda) March 17, 2020 End of Twitter post, 1 For now only one university close down and prime minister di hold crisis meeting wit goment officials. |
'23rd October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Tbaj say for very long time, she bin no get clarity as to wetin she bin wan do for life. |
President Buhari dey travel go UK for 10 days private waka |
President Buhari's relationship with Kyari as di president tok am after im death dates back decades ago and dem maintain am till death. |
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Pig wey predict say Trump go be president say Nigeria go reach World Cup semi-finals14th June 2018 World Cup 2018: Dat pig, Turkey ref, VAR and shaku-shaku. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.