text
stringlengths
21
14k
Mr Dos Santos na di second longest-serving leader for Africa, wey don tanda for office for 37 years, until e step down for September.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Security operatives for Ghana start dey question de three suspects plus some military officers wey dem pick up in relation to de coup plot.
Cameroon Anglophone crisis: Bloody Tuesday for Bamenda afta attacks for different areas
Dem don shift di election wey dem bin plan to do on Sunday 23 December, go Sunday 30 December.
''E dey confam Nigeria go soon join oda kontris for world wia science and technology na di koko of economic development'' na so Jarmakani tok.
Another thing we de for inside dis tori KFC Couple for South Africa don set dia wedding date22nd November 2019 Uganda wan ban wedding reception8th December 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Stoke City don sign Nigeria midfielder Oghenekaro Etebo for £6.35 million (7.2m euros) for five years contract.
Buhari's economic policies no make plenti pipo like am for di kontri as inflation dey for di military goment alias regime during dat period.
Dem don discharge a total of 11,828 and 654 pipo don die wit di virus.
Di fact be say di foto na from one Kannywood feem Abu Hassan, wey dey try tell di tori of famous Nigerian soja, Col Abu Ali wey don die.
Wia dis foto come from, Kano State DG Media Some of di agents and observers accuse say violence full di election as thugs injure pipo, and election no happun for some polling units.
And true true, I bin get plenti love for myself for her and I devote myself to her."
Many Nigerians no sabi wetin intersex be, some dey see am as witchcraft wey need deliverance or wey dem suppose stone to death.
Skip Twitter post, 1 The people who have been bashing PDP defectors in the past few days and calling them “looters” are now celebrating the soon-to-happen-defection of Akpabio to APC and also want him to be Senate President.
Google confam say because America ban sales to Huawei, e no fit license apps to di Chinese smartphone giant.
French company go pay compensation afta worker die as e dey knack for business trip
Another thing we de for inside dis tori Hushpuppi arrested: Nigerian, Raymond Igbalode or Ramon Olorunwa Abbas wey FBI wan sentence for fraud dey MCC Chicago, Federal Bureau of Prisons BOP in Chicago, Illinois USA7th July 2020 FBI most wanted list: Nigerians, Russians, Chinese dey among di pipo America dey find for cyber crimes27th June 2020 Invictus Obi: See wetin go happun next to invictus group CEO and Hushpuppi wey FBI arrest for internet crime19th June 2020 Hushpuppi extradited to US: Some oda Nigerians wey don face yahoo yahoo charges for America2nd July 2020 Hushpuppi arrest video in Dubai make many wonder who be Ramoni Igbalode AKA Hushpuppi wey police catch for 'Fox hunt 2' operation - See wetin we sabi27th June 2020 Hushpuppi: Big numbers behind Raymond Abbas arrest and why e shake Nigeria30th June 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Di last time people organise protests wey big reach like dis, na for 2005 after di first elections wey Faure win.
Di goment do report increase for dia value added tax (VAT) and company income tax since 2015 but UN report dis year tok say for 2018, di gap between dia VAR target and wetin dem dey collect na one of di biggest for Africa.
George Floyd: Wetin we know about im memorial wey go happun for Minneapolis 4 June 2020 Wia dis foto come from, RUTH RICHARDSON/TWITTER Wetin we call dis foto, George Floyd di black American wey die for police custody Plenty pipo dey expected to attend di memorial service of George Floyd, di African American man wey die for police custody last month.
Im say, "Pipo dey hungry, dey lose dia job or dem dey use dia head, so day one pesin go fit get penthouse for di top tower for New York wit gold chairs.
Another thing we de for inside dis tori Ghana: 2018 budget go reduce money for light15th November 2017 Nigeria na di second worst country for electricity16th January 2018 Video, Nigeria: How many bulbs 5,222 megawatts fit on?28th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
E never dey clear if anybody die for di attack.
Ayanfe Olarinde na scribble artiste wey dey use jagajaga make art sense
Na di victory cari di Brendan Rodger's side enta second place for table just five points behind dia leader, Liverpool.
Nigeria goment don explain wetin go happen on 29 May and 12 June "Bank of Industry dey give out two to three hundred billion naira to pipo in di last one year wey reach pipo hand," im tok.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, More than 400 million businesses worldwide dey face high risk to scata according to di International Labour Union Di IMF director of Research Gita Gopinath tink say di economy of di world go lose US$9 trilliom and dat na for di best case scenario.
Diamond Platnumz: Tanzania goment ban di musician not to do show or perform for di kontri 19 December 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Tanzania popular musician Diamond Platnumz Tanzania music regulatory board, Baraza la Sanaa la Taifa (BASATA) don ban musician Diamond Platnumz and im Wasafi record label singer Rayvanny make dem no perform for any show or organize any concert inside and outside Tanzania starting from Wednesday December 20.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Nigeria: Meet di man wey dey make doll baby to make girls like dia skin colour Pesin wey dey sponsor am, Rep. Dan Donovan, release statement wey go ginger di Senate to quick-quick approve am.
De trade war create tension between both counties who still no find solution to de issue.
Newmont na one of di largest producers of gold for di world and dem get two mines for Ghana wey dem enta for 2006.
Another thing we de for inside dis tori Samson Siasia: 30 days don waka but im mama Beauty Siasia still dey kidnappers hand15th August 2019 Nigeria: Samson Siasia dey beg im mama kidnappers say make dem free her19th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal40 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Life after Joe Blankson: Di man wey die as e dey save 13 Nigerians Karina Igonikon & Ogechi Obidiebube 9 August 2018 Wia dis foto come from, FACEBOOK/JOE BLANKSON Wetin we call dis foto, Joe Blankson and im wife Mercy plus dia son Owen wen im be two years old.
Dem say dis move go take away de daily bread of Ghanaians wey dey inside de car import business inside.
Another thing we de for inside dis tori Florida shooting: Trump say Russia investigation cover FBI face18th February 2018 Florida shooting: Attacker last year say im wan be 'Professional Shooter'16th February 2018 Florida shooting: 17 people die for school attack15th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
And Mohammed Adamu, wey be Nigeria Inspector-General of Police (IGP), don order 24-hours surveillance for di Federal Capital Territory Abuja and some states wey near am.
AAC deputy govnorship candidate for Rivers State don resign join PDP 25 March 2019 Wia dis foto come from, Akpo Yeeh Wetin we call dis foto, Oga Akpo Yeeh allege say one faction of APC hijack di party structure.
"When I born my pickin, e bin no dey breathe so di nurse handle am and im start to breathe", di mama talk.
#BBCNigeria2019 For oga Ashiru, na dia problem dey wit godfatherism: "Godfather culture na more about di pesin than everibodi.
Skip Twitter post, 1 My very first Meme Video.
Women's World Cup: Nine kontris dey beg FIFA say dem wan host for 2023 19 March 2019 Wia dis foto come from, GABRIEL BOUYS Nine kontris on Tuesday apply to world football goment FIFA say dem want host di 2023 Women World Cup.
Hide your players, hide your youth club, Uncle Florentino is coming for everything.— Ali (@NaboAli23) June 4, 2019 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Ronaldo dey comot for Real Madrid?
Ethiopia na di oda team for di group.
Cancer na fungus - and na sodium bicarbonate be di cure Dis theory dey come from di idea say cancer na fungus dey cause am as bodi dey try protect imself.
Two pikins still dey miss afta boat tumble inside river for Okrika waterway Fishermen see bodi dey float, seven pipo dey miss for Bakana boat capsize Vice chairman Okrika Speed Boat Owners Association, Miebaka Ali, tell BBC Pidgin say na unfortunate tin wey happen but say most passengers no dey like to wear life jacket.
All dis word come out after meeting wey di two presidents do for Tuesday 16 January for Presidential Villa, Abuja, Nigeria.
So, wen di global price bin dey at all time low, na im Nigerians benefit but now wey be say be say di prices of fuel for world don dey adjust na im make fuel for Nigeria add price.
Ayuk dia lawyers go meet for decide if deh wan appeal de judgment; na im declare state for Ambazonia and e bi first interim president.
He was a deeply committed and constantly curious artist.
Bamenda wakeup small-small afta Tuesday shooting Gunmen don free Cameroon principal and two students deh bin kidnap on Monday Why schools dem no fit resume for Cameroon Anglophone regions For one school for Northwest region, soldier man weh deh send'am for go guard school, gada pikin dem for inside one room, den ask dem for dance some kana immoral dance.
1 Ghana Cameroon beta pass Nigeria for 49 Dis movement don put Nigeria for number three position for Africa behind Tunisia and Senegal.
Wetin we call dis foto, Dis man don buy im own flower for di day Wetin we call dis foto, Even students sef follow buy Another thing we de for inside dis tori Valentine's Day: Five gifts to give dat special person14th February 2020 Video, Valentine's Day 2018: Dis na how we go celebrate am13th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di demonstrators dey in demma thousands, dem wear red tops den bandanas for Di streets of Accra.
Kamto bin declare say e go march for September 7 afta president Biya call electorate for first regional elections.
Dem fit follow you cook, if na to wash cloth dem fit join or if you repair cloth wey don tear, na home economics dem don learn oh.
o be only religion dey make people join Boko Haram and al-Shabab- UNDP 7 September 2017 Wia dis foto come from, MOHAMED ABDIWAHAB Wetin we call dis foto, al- Shabab dey worry for East Africa Almost two out of three people wey join groups like Boko Haram and al-Shabab for Africa say na government action make dem join.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dem make mistake nominate High Society for Oscar High Society na popular musical feem wey dem do for 1957 and na Grace Kelly last work before she become princess of Monaco.
Dr Ononye still say dem don also tell di Nigeria Centre for Disease Control for Abuja and dem don join hand with di state to help fight dis sickness.
Nigeria military don win back plenti land from di militants hand but till now di group still dey use suicide bombing to target military and ordinary pipo dem.
aomi Osaka: di 20 years old wey make Serena Williams cry well-well 11 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, 20 years old Osaka na di first Japanese wey go win major title inside Table Tennis Naomi Osaka from Japan make history on Saturday wen she nack Serena Williams 6-2 6-4 to win her first grand slam singles title for di U.S Open, but no be she steal di show.
Dis Covid-19 lockdown belike 'Act of God' alias wetin nobodi plan for, so make we no too bring book tension and wahala enter de mata, make e no go cause una shortage for front.
End of Twitter post, 2 "Mr Trump use di millions of people wey dey follow am for US and abroad to blow lie, insult and attack Ms Clifford," according to di claim wey Daniels carry go one New York federal court.
Di Monday gathering for di Queen estate for Norfolk - wey dem don dey call di "Sandringham summit" - go be di first time di Queen go come face-to-face with Harry since di Sussex dem' announcement, wey dem post ontop dia official Instagram account say dem wan step back.. Another thing we de for inside dis tori Meghan, Duchess of Sussex say her British friend warn am say 'gossip newspaper' go destroy her The Duchess of Sussex tell ITV tori pipo say her British friend bin warn her make she no involve with her now husband21st October 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Use 10k for food and di remaining 10k go dey wit me for my transport to work and oda domestic issues wey fit arise."
Yasuke bin don already sabi speak small Japanese and di two men flow well-well, according to sabi pesin Thomas Lockey, wey don write book ontop Yasuke.
Celebrities wey don get Coronavirus Idris Elba say 'black pipo no fit get coronavirus' rumour must stop Davido say Chioma no dey show any symptoms for now, but she dey for quarantine while im don go into full isolation for a minimum of 14 days.
Game Show Friday night na game show wen Big brother go make di contestants play some games, e neva dey clear which game dem go play tonight but wetin we sabi be say: Pipo go lose points Some pipo get opportunity to stay longer for di house if dem win.
Di angry youth cari stick, attack pipo, okada, security operatives and odas for some part of di town during di protest.
But Oga Trump no follow di advice.
Dis go be im number seven time if im win.
Dis na because during dia time, dem no dey exposed to oda cultures like dis time.
Skip Twitter post, 9 “Affirming that a country will defend itself against needless intervention is the kind of statement you expect to hear from a patriot.” El-Rufai clarifies stance on foreign intervention in Nigerian elections https://t.co/8gSiMQsEb4— Governor Kaduna (@GovKaduna) February 6, 2019 End of Twitter post, 9 Another thing we de for inside dis tori Nigeria Elections 2019: Stadiums wey don make APC, PDP kwanta Mata of who get right to use or close Stadium wey politic party wan use do election campaign no be today e start.5th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
and for di fight against human trafficking and prostitution, di fight wey im wife Eki Igbinedion bin lead.
On Saturday, dem call police go di church for Zuurbekom for di West Rand around 03:00 local time (01:00 GMT).
Cameroon get torture centre for separatists - HRW Ex Cameroon, Nigeria soldiers bi among separatists for Anglophone regions - Crisis Group "Security Council mimbas tell goment forces and separatists fighter for end abuses for civilians for Anglophone regions and make deh punish pipo weh deh commit abuses", Lewis Mudge, Central African Human Rights Watch Director tok.
If you like gbab pesin PVC you no go fit use am - INEC Nigeria Elections 2019: Di challenges pipo wit disability dey face BBC Igbo follow di mata go interview Public Relations Officer of INEC Imo state Mrs. Benson, na im she say INEC go investigate di mata wey Professor Ibeawuchi dey claim; but for INEC headquarters for Abuja, di tok-tok pesin Rotimi Oyekanmi say yes, dem bin dey hear of intimidation of adhoc staff, but dem neva hear Prof Ibeawuchi gist.
Onyeka Woburuke Ikenga wey carry belle say na around 10pm for Saturday night as dem wan sleep na im di pipo come come begin knock dia door say make dem open am.
Wia dis foto come from, Eric Lafforgue/Art in All of Us Wetin we call dis foto, Herdsmen attacks dey worry for many kontris for West Africa AIG Mustafa say police dey call dem bandits because dem dey engage in kidnapping, to tiff cattle and robbery.
How Biafra pipo shut down south east Nigeria
She tok say since she don house sake of di lockdown, her office don sack over 50 of her colleagues.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, At least 20 pikin dem under di age of 5 years na victim of sexual violence for di town 80% of victims say na gun men attack dem.
Tori be say di pastor and im lawyers dem bin counter di original motion say e don tay wey di mata happun but oga Olajegbesi tok say wetin dem dey fight for na "di continuous emotional distress wey e cause our client."
Di Special adviser to di govnor on media and communications, Muyiwa Adekeye tok dis one for di end of di state executive council meeting wey di deputy govnor, Hadiza Balarabe chair.
End of Facebook post, 1 Another thing we de for inside dis tori Bayelsa election: Who be David Lyon, di new Bayelsa State Governor-Elect18th November 2019 Bayelsa governorship election 2019: INEC declare David Lyon of APC winner afta 20 years of PDP rule17th November 2019 Bayelsa PDP primaries: Douye Diri don win governorship ticket for di state4th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Angola and Guinea-Bissau not included in the ranking.
Dem don dey drag since almost ten years now, on top di $6 billion offshore Tweneboa, Enyenra and Ntomme (TEN) oil fields wey dey for Atlantic Ocean.
BBC fit confam say true-true e spend time for Libya but no fit confam di exact timeframe.
Dem begin to move to greener pasture wey dey fertile until dem gradually migrate comot from Africa.
Kubrat Pulev: Di boxer wey go fight Anthony Joshua for Tottenham Hotspur Stadium
Wia dis foto come from, Lola Fasanya Wetin we call dis foto, Lola Fasanya believe say culture follow make some men no dey respect women wey no marry.
Harry and Meghan: Royals wey don leave palace to live dia own life
Di workers do dis training wit di hope say dey go employ dem afta, but wetin dem see na say, di training no end.
You fit no get house but you don alreadi know say you go pay rent.
Di protesters say dem do am to inform di international community on top wetin di present goment dey do dia leader.
Wetin we call dis foto, Mallama Haddaniya Bashir pikin die inside well Zulaiha mother, Mallama Haddaniya Bashir wey speak to BBC Pidgin tok say wetin happen dat day na sometin wey go live with her for the rest of her life.
Nigeria students gbab bronze for 'Olympic robot competition' Meet di Nigerian girls wey nack US and China cari gold for tech competition Di woman wey dey solve child marriage wit football "My mind bin dey ontop security, dey think… e get different dangerous pipo, so I guess di idea to fit go out safely na wetin bring di idea for di app," she explain.
E fit look as if say you dey forward, but call dem di next day and tell dem how much you dey happy to meet dem.
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Wetin you suppose know about swine flu8th December 2017 Ghana: 414 communities don stop to use road as toilet14th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you58 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
uhari wan end 'madness' wey kill 20 people for Plateau 17 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di fight-fight for Plateau state na on top who get right use land to feed cow Nigeria president don put order for ground say make police and di army 'stop di madness' for central Plateau state, after 20 die for di most recent clash for di area, early dis week.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Obasanjo don launch 'Coalition for Nigeria Movement' inside Ogun State1st February 2018 Obasanjo say Nigerians go be mumu if dem re-elect Buhari for 20193rd April 2018 Herdsmen Killings: Former President Obasanjo don visit Benue10th March 2018 1:13 Video, 'Biafra no be answer' - Obasanjo, Duration 1,1315th September 2017 0:55 Video, Obasanjo letter to Buhari: Nigerians don talk about 2019 election, Duration 0,5524th January 2018 2:10 Video, "Make una check my head if I follow Obasanjo movement" - Wole Soyinka, Duration 2,1019th February 2018 1:02 Video, Femi Kuti: Nigerian Afrobeats singer say President Buhari, Obasanjo don fail, Duration 1,0221st February 2018 Nigeria: Obasanjo 'Coalition of Nigeria' don launch for Abuja31st January 2018 Obasanjo fire Buhari: Retire now, no think of 201923rd January 2018 0:54 Video, Nigerians talk dia own on top Obasanjo coalition movement, Duration 0,541st February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?