text
stringlengths
21
14k
Dem be di Senior Staff Association of Nigerian Universities, di Non-Academic Staff Union of Educational and Associated Institutions, and di National Association of Academic Technologists.
Wetin we call dis foto, Sate officials dey ground to fight di fire and help pipo Lagos State Traffic Management Authority (LASEMA) bin first confam di mata and pipo dey share foto for social media.
Di two of dem spend most of dia time for di house for each oda company.
Rest well my dear friend Immaculate Okochu pic.twitter.com/VvuLWda3mO— FREEBORN (@Enebeli02) August 13, 2020 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Kano burial ground: How lack of burial spaces in dis Nigerian city force pipo to bury dead bodi ontop each oda14th August 2020 Big Brother Naija Season 5: Ooni of Ife Youth Day suggestion to replace BBNaija Nigerian television series divide pipo opinion13th August 2020 Lebanese nationals wey wan move $890,000 from Nigeria airport chop two years in prison sentence21st August 2020 Flying Officer Tolulope Arotile: Nigerian Air Force hand over suspects in accident wey cause her death to police25th July 2020 How Ghanaians react afta Ghana Electoral Commission (EC) admit foreigners & minors into new voters register13th August 2020 Sharia court sentence 70 year old Mati Audu to death for rape in Kano12th August 2020 Yahaya Shariff Aminu: Kano sharia court sentence Nigeria musician to death for blasphemy of Prophet Mohammed11th August 2020 Tolulope Arotile death: Air force release investigation report and full details of di last moments of Nigeria first female combat helicopter pilot19th July 2020 Ebenezer Obey Fabiyi: Nigerian Musician death rumour and wetin really happun to di Chief Commander of juju music5th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Why dis Cameroonian behead statue of French war lord for Douala seven times
Emergency Preparedness and Response Team for state and local government level don reactivate to control di spread of di disease for di state.
"Di goment no fit vow for im safety, and dem no fit give am date for court," Oga Greenberg write for Twitter.
Another thing we de for inside dis tori Big Brother Naija Season 5 housemates names: Nengi wey real name na Rebecca 'Nengi' Hampson na di first Head of House for BBNaija 202021st July 2020 Big Brother Naija Season 5 housemates biography: What you need to know about di 2020 contestants wey just enta di 'lockdown' house24th July 2020 Wyclef Police Ibadan: Police arrest viral video suspects in lady 'dehumanization' and sexual harassment for robbery case - Official25th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Di author of 11 novels also win di Nobel Prize for Literature for 1993, afta she publish her first novel, The Bluest Eye, for 1970.
"... you know say na so we dey do our tin..." Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links.
Di electoral body declare am as winner of di election wit 68.72% vote.
For inside di post, she ask..."Davido, where Tagbo dey .... he bin dey with you and your crew last night ... you come wear face cap to hide face after e bin die for your car... una come troway am for general hospital, run... di law go work dis time... una better produce Tagbo alive..
Dis no be di first time dis kain tin dey happun for South Africa.
By di rules wey dey guide military operation for Nigeria, na mutiny for junior sojas to to openly oppose or challenge a lawful authority like di head of di army.
Dis be what we know1st June 2020 Coronavirus update: Why Ghana no shutdown schools despite Covid-19 spread14th July 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Lionel Messi beat Christiano Ronaldo to win UEFA Champions League goal of di tournament 5 June 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Messi score 12 goals for di 2018/19 champions league season.
Another thing we de for inside dis tori Kenya Election: Roselyn Akombe no suppose run - Mwirigi19th October 2017 Kenya: Kenyatta no gree go talk-talk meeting19th October 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate Elizabeth Yamoah, Duration 2,15one hour wey don pass 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020.
#EndSARS: See di numbers you fit call to report police officers wey harass you 15 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, SARS na special police officers wey dey fight crime for Nigeria Nigeria Police don bring out phone numbers wey pipo fit call if dem get mata wit SARS officers for di kontri.
How you go explain dat one, I tell am say make e no mind dem, say dem be di bad guys."
For now, di efforts to reverse di law neva get enough support.
Authorities say di disease outbreak dey link to di water shortage for di mining town of Chegutu.
Apparently, as bois dey chill plus demma girls on Vals day, others dey chop 'soloku' den tins, Shatta plus in paddies meet up for base dey pray.
Footage taken here: https://t.co/MaYIouDltr, near the Gen Command site.
Meanwhile, Nigeria main opposition peoples democratic party on Saturday night claim say di kontri corruption police EFCC don freeze all di bank accounts wey belong to dia party Vice-Presidential candidate and im family.
Di strike De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020.
E show say plenti of di moni come from pipo wey make am through slavery.
Di former Super Eagles Striker and Coach say as for di ransom wey dem dey ask, N70m im no get dat kain money come add say im dey fear if she go fit survive.
Some of di tests to expect for medical check-up na: Blood pressure Sugar Urine Kidney function Liver function Hepatitis B and C HIV Scan of di abdomen Prostate test for man PAPS smear for woman Eye, heart, and intestine.
"Wen di major oil spill for Bodo happun for 2009, di spill enta all di river and creek.
She also arrange make dem decorate im hotel room.
Di traditional ruler say im go personally write letter of protest to di Inspector General of Police on top di mata.
"A man's mouth is the pathway to his heart not sex".
FIFA World Cup 2018: Who invent football red and yellow card - and how im take get di idea?
Another thing we de for inside dis tori Human Rights Day: ''Goment for Nigeria dey protect Military and Boko Haram wey don do human rights abuse'' - Amnesty International10th December 2018 Peter Obi office don confam say PDP VP candidate bank account don freeze, but dem no know who block am9th December 2018 Ganduje Video: Jafaar Jafaar don ready to help Kano lawmakers19th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di Transportation University aim na to meet di growing demand of manpower inside di transportation sector, according to di Minster Chibuike Amaechi.
Skip Twitter post, 1 Aidez-moi à souhaiter un joyeux anniversaire à un père aimant protecteur et un grand lion.
"I no be Amaechi boy, im na just political mentor, I go inherit im friends and win over im enemies," oga Cole tok.
According to di Press Trust of India news agency, one senior official for India Directorate General of Civil Aviation talk say dem suspend di license of di pilot dem because dem no try when dem waka comot for di plane cockpit two times so dem fit fight for flight wey dey fly for air.
Wetin we call dis foto, Police officers stand for road wia Bring Back our Girls Group dey do peaceful protest Wetin we call dis foto, Na from as early as 8am pipo begin come out Wetin we call dis foto, Di militants group still hold Leah Sharibu wey be di only Chibok school girl wey remain for dia hand, and Alice Loksha wey dem bin catch for Rann Wetin we call dis foto, Nigeria goment bin say dem try do evritin dem fit, to rescue Hauwa wey di group kill Another thing we de for inside dis tori Hauwa Liman wey Boko Haram kill dey make Nigerians vex16th October 2018 Islamic State: Time dey run out for IS to kill dis two Nigerian health workers - ICRC14th October 2018 Boko Haram: Wetin dey happun to Leah Sharibu, 200 hundred days inside militants hand6th September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Argentina striker Gonzalo Higuain tell ESPN sports channel say "dem don finally do di right tin".
Na Food and Agriculture Organization (FAO), World Food Programme (WFP) and EU "Global Report on Food Crises for 2018 reveal dis one.
Oshiomole also accuse INEC say dem cancel some votes for Akwa Ibom wey make Senator Godswill Akpabio to lose for di election.
Senator Elisha Abbo plead not guilty for court Di police file two counts of criminal use of force and criminal assault charge against oga Abbo wey beat one woman inside CCTV video.
Another thing we de for inside dis tori TikTok: Five tins you need to know before you open dat social network account17th April 2020 Coronavirus update: Tins you fit do, di ones you must avoid for dis Covid-19 lockdown14th April 2020 De one we dem don look 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,0051 minutes wey don pass 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020.
Opposition leader Morgan Tsvangirai say im dey hope Zimbabwe go begin fresh journey wey go include free and fair elections.
Claudia Fokam weh na BBC Award winner, say e sing song for honour teacher for Teacher's Day for seka say teaching na gateway for all careers.
I cannot wait to see it.
- J— Heather & Jessica (@fuggirls) February 19, 2018 End of Twitter post, 1 Even as another Twitter user write say dem for stop di sport but e go take too long to fix wetin do di dress wey go scatter program.
Met Gala 2019: Celebrities wey dress to kill for di red carpet 7 May 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Lady Gaga later come take am off to reveal her final outfit Di Met Gala, wey be annual benefit event for di Costume Institute for Metropolitan Museum of Art inside New York, na one of di world biggest fashion events.
Skip Twitter post, 5 KW x @RealFredHammond Sunday Service on a Tuesday at adidas.
ria schools resumption latest update on Waec examination 18 July 2020 Wia dis foto come from, @MobseTheGambia/TWITTER Wetin we call dis foto, Officials of di Ministry of Basic and Secondar School for The Gambia visit schools for 24 June Nigeria schools resumption latest update be say di five west African nations wey dey sit for Waec examinations dey consider to shift di West African Secondary School Certificate Examinations(WASSCE) for August.
As e be, pipo don dey already discuss possible replacements for Magu and dis na 4 pipo wey some say fit hear dia name as next EFCC oga.
Okoye come add say on 21 September, 2019 ANDP respond to di letter wey di commission write dem, dated 13 September, 2019 wia dem acknowledge say dia nomination dey invalid come forward di name of one Miss Inowei Janeth as dia new Deputy Governorship candidate.
Di Cameroon region wey no get Internet since 100 days Anglophone Cameroon: Na one year since dem comot Internet Chinua Achebe: Google dey hail Nigerian writer For around midnight (2300 GMT Saturday), dem cut di internet, email and social media messaging networks for di capital.
Nigeria: How doctors strike dey affect people Police don arrest 'madman' wey kill two pikin dem Codeine syrup: See wia addict fit treat imsef Di protesters para say di work dey expose dem to attack from patients and goment no even send dia mata.
Some group of traders from Zambia don dey Ghana to learn how to do garri and oda tins from cassava, so dat dem go begin make am for dia kontri.
President Muhammadu Buhari on Tuesday 28 November commission one new committee of 30 people to look wetin go be di new and correct minimum wage for Nigerian workers.
I neva enter mosque attend any wedding for my life so i no know how e be and I promise neva to do dis kain tin again."
But before de sentence, today, defence counsel go plead for de moni weh civil party ask make Mancho and e kombi dem pay as damage for some pipo dem.
Di tins you suppose sabi about dis City title win City win dis English Premier League title, even though dem still get five games wey dem neva play.
Supreme court don dismiss Emeka Ihedioha case
Wia dis foto come from, Facebook/Obadiah Wetin we call dis foto, Obadiah Mailafia Im be former Presidential candidate of African Democratic Congress ADC in di last election.
Another thing we de for inside dis tori Ronaldo don chop €18.8m fine ontop tax wuru-wuru for Spain22nd January 2019 Efe Sodje former Super Eagles player and im brothers go jail afta dem kolobi charity money21st January 2019 Andy Murray tok say Australian Open fit be im last game11th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
E sweet my belle well well and e go make di relationship between Bini and Engenni pipo to dey stronger."
Di title of im 11th studio album na Music to Be Murdered By, wit 20 songs inside wey feature artistes like Ed Sheeran, Black Thought, Q-Tip and odas.
About 254 Artemisinin-based malaria drugs wey dem select from di country na im dem test, and di result be say over one-third of dis malaria drugs na im dey substandard, while 9 per cent of dem don pass di expiry date.
How burial ground wey no plenti inside dis Nigerian city force pipo to bury dead bodi ontop each oda "Afta some neighbours tip us off about wetin dey happun, as usual we inform police wey helep us team to follow us go and we go dia close to midnight on Thursday."
Use your remote control and change the channeI.— Lauretta Onochie (@Laurestar) February 18, 2018 End of Twitter post, 1 During di weekend na im one video bin spread for social media wey show some kind suggestive movement between two of di housemate - Miracle and Nina - wey bin dey under di cloth wey dem use take cover for bed.
On Sunday, oga patapata for di Kano Zoological Garden for northern Nigeria Saidu Gwadabe Gwarzo say dem don find di lion, one day afta di escape.
I come dey surprise how fire go dey come out from ship inside water.
ASUU Strike: How di mata dey affect universities today for Nigeria
Unlike wetin Kanye West do, di video message of Gambino dey focus on di defense of black pipo and against di gun policy wey President Donald Trump dey promote, wey Kanye imself say im like wella.
We want to know.— Jonah Daumieye (@jonaheye) April 8, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 For goodness sake,its too early to travel on 9th April for a meeting that is schedule for 18th April!
Dis na five tins wey we don learn from di election wey get plenti kwanta inside.
But wetin dey important be say, di disease no go spread.
Another thing we de for inside dis tori Caf Awards 2019: Mane, Salah, Osimhen collect nomination for AFOTY24th November 2019 Deontay Wilder knock out Luis Ortiz to defend im WBC world title24th November 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal51 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Wia dis foto come from, AFP Di two sides don agree to rotate control of di sovereign council - di highest level of power - for just ova three years.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Dis tori get part two unto say for France, délicieux, wey be di French version of delicious, fit mean somtin wey sweet.
Birth control pill for men wey go stop sperm production don pass human safety test
As di month dey push go forward, e go hard to wake up, and you go dey form say you no need chop for morning.
Skip Twitter post, 1 Dear Twitter NG it is with great grief in our hearts we are writing to tell you Tina just gave up the ghost.
Buhari & Aisha Buhari, is Fake.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Elections 2019: Army dey investigate accuse say dem cause katakata16th March 2019 Rivers State: Why e hard to do election wey no dey get k-leg?15th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?27 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Dis na some of di tins wey make us wonder how di remaining 27 days for di competition go be.
Dem say he break di amnesty programme as e return to im crimes.
End of Facebook post, 1 Di soldiers for Northern Regional capital of Ghana, Tamale unleash dema fury on police officers den residents after reports say police arrest one of dema military colleagues.
She also return her dog to di Abandoned Angels Cocker Spaniel Rescue, wia she bin adopt am few years ago, afta di allegations say she choke di dog as she bin dey call di police.
Wia dis foto come from, Niamh Griffin Wetin we call dis foto, Sign wey dey di new Lumpinee stadium for north Bangkok Even as all dis problems dey, Ratchadaphon Winhantamma, one 21-year-old woman and professional Muay Thai boxer, say di only time when she go stop to dey fight na when body tire.
Before im ministerial appointment, Malam Adamu na ogbonge writer.
Dem accuse Hassan Adan Isaq say na im be di leader of di al-Shabab unit wey carry out di truck attack on 14 October 2017.
"Dem think say I faint because I get low blood pressure and so I get to really take good care of myself to sort dat one out," e tok.
Another thing we de for inside dis tori Meet Mansa Musa of Mali, di African king wey be richest man for history28th November 2017 Ben Enwonwu 'Tutu' painting don sell for £1,200,000 for London28th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Di win mean say na she go represent Nigeria for di Miss World pageant wey dem go do for China for December 8 2018.
Lagos State Commissioner of Police, Imohimi Edgal, no happy with di hospital at all and im don give order say from now, make all Area Commanders and Divisional Police Officers for Lagos State arrest and cari go court any medical practitioner wey reject pesin wit gunshot wound because of no police report.
Tyrion Lannister (Peter Dinklage) Im na dwarf wey be outcast for im family.
Dem no follow World Health Organisation advise to close down di kontri Little Swedes still dey school, dem say evidence dey to suggest say younger children no be major source of transmission for coronavirus.
"Im come from good family, he dey smart, educated, gt good values and also get opportunity to make money.
BBNaija: Erica and Wathoni fight 'ontop Kiddwaya' as tears, strong words follow
Andela release press statement for Tuesday say time don reach to close im D0 program for Nigeria, Uganda and Kenya and e go affect ova 400 junior engineers wey dey work for di company.
Another thing we de for inside dis tori If you wan lose weight, researcher say try to dey stand small1st February 2018 Video, "Okada man dey call me 'orobo'3rd January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?