text stringlengths 21 14k |
|---|
Before now na only few publishers dem allow to upload video and make money. |
Ghana: NPP HQ turn danger zone for journalists den ‘onion sellers’ |
Skip Twitter post, 1 We are saddened by the death of 2 #CameroonRefugees in Adagom settlement. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Even Emmanuella sef post her own for Instagram dey find votes for herself. |
Skip Twitter post, 2 EFCC enjoys authority & independence to prosecute, & to use discretion appropriately at all times. |
Afta di civil war goment decide to use sports to take unite di kontri. |
Another thing we de for inside dis tori Kenya: Raila Odinga must do swear-in as President - Opposition Kenya opposition party National Super Alliance dey ready to continue with dia plan to hold ceremony to swear in Raila Odinga as President, for park for central Nairobi.30th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you52 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
India: Dem don bail 8 donkeys wey police arrest |
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Seven people don die for explosion8th October 2017 Cameroon: Fire go make parliament stop work until Monday17th November 2017 Video, Sierra Leone opposition party office catch fire29th August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you15 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Chief Superintendent of Police, Badmos Dolapo wey share di report for her social media on Thursday August 15, 2019, say dem don dey find di woman since di video trend for internet recently. |
Im don tok am before say for year 2000, im kontri send am come Nigeria to work and na den im first come 'shrine'. |
Skip Twitter post, 1 Presidency has been given assurances that contact is being made and the captors are being talked to.— Garba Shehu (@GarShehu) July 25, 2019 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori 1:34 Video, Leah Sharibu suppose be Buhari May 29 gift to Nigerians - Protesters, 1,3414th May 2019 Leah Sharibu mama cry, beg President Muhammadu Buhari to fulfil im promise to free her pikin10th February 2019 Leah Sharibu: Di last Dapchi girl dey beg Buhari to help free her27th August 2018 Action Against Hunger: Nigerian Gofment don dey follow kidnappers of Aid workers negotiate - Garba Shehu25th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal13 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
AFCON 2019: Cameroon workers for Olembe site di strike Leocadia Bongben , Cameroon 12 June 2018 New Informate 13 June 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, AFCON 2019: Workers deh di vex say Italian company Piccini di do mago-mago Cameroon go host African Cup of Nations for 2019, one of de stadiums dem weh deh di build for host de competition na Olembe stadium but de workers dem di vex for de kain treatment weh deh di give dem. |
Wia dis foto come from, Getty Images How price of petrol be between 2000 - 2020 June 2000, di price of petroleum na N22 per litres. |
Shell say dat time dem bin beg di Nigerian government make dem forgive and release di Ogoniland activists wey dem execute for 1995. |
But wetin we know sabi na for how long we go take expose dem to sun wey we go get result. |
"De Criminal Investigations Department in de course of investigation on Monday 22nd June 2020, arrest two persons involved in de demolition of one building on de premises of de Nigerian High Commission for Accra" de statement wey Juliana Obeng sign reveal. |
Another thing we de for inside dis tori I go sack Wenger if I buy Arsenal - Dangote17th August 2017 Aliko Dangote na di only African inside Bloomberg 5012th December 2017 Billionaire Femi Otedola enta molue bus but nobodi recognize am17th May 2018 Arsene Wenger: Why some Arsenal fans dey compare am to Mugabe8th March 2018 42 billionaires get money pass 3.6 billion people for world23rd January 2018 How Aliko Dangote go fit buy Arsenal now wey di door don open for am25th July 2018 3:15 Video, 'Me and Dangote dey always talk', Duration 3,1522nd September 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Indefinite border closure, but govt go evacuate and stranded Ghanaians Ghana borders go remain closed until further notice, Prez Akufo-Addo reveal. |
No be only Abigail herbalist Emmanuel deceive, anoda woman say e do am di same thing and tell am say make she pay 1.9 million naira for twins. |
Editor's note: Joi Yimebe Nunieh na im be her real full Ogoni name but many pipo dey call her Joy Nunieh. |
"Why e be say all di angels na white? |
Order Security people to make Benue anti-open grazing law work - Reps We no like wetin dey happen – Herdsmen Fulani herdsmen na terrorists? |
Goment react through tok-tok pesin, Rene Emmanuel Sadi afta separatists leaders weh deh di serve life sentence for prison komot release say deh meet wit some goment officials. |
Anoda one na for Damongo Senior High School, where student die, and Koforidua Technical School wey second-year student die sef. |
Tori be say di new emirs go get dia letters of appointment on Saturday for Sani Abacha Indoor Stadium. |
By Reality Check team BBC News 1 May 2019 As South Africans dey prepare to vote for elections on May 8th, di gap between di rich and di poor don become major issue. |
Buhari no know about Justice Onnoghen CCT trial - Osinbajo Di prosecution lawyer, Aliyu Umar on Tuesday say di Nigerian goment no want di CJN, Walter Onnoghen to resign but make im stand for corner dey look how di court go chook eye for di mata. |
Nigerian women no dey wear cloth cover chest Wetin we call dis foto, For Zimbabwe, e dey normal for Ndebele village woman wey never marry to open chest Seven years before di 'bashing' mata, Ogechi bin dey collect lecture for university wen di professor point to am to say "for di country wia she come from, women no dey wear cloth cover chest" "I almost faint," tok Ogechi Nwaogu, wey now be PhD holder. |
E tell pipo for di kontri say make dem unite to fight against bad-bad pipo wey wan scata di kontri. |
Time and time again, your silence, words and actions have proven that you care nothing for the safety and humanity of womyn. |
Pipo dey wonda why ground dey shake gbigbigbi for Abuja, Nigeria capital Which kain rain fall for Port Harcourt eh?! |
Dr. Omosivie Maduka, wey be consultant public health physician and head of department for Community Medicine for University of Port Harcourt Teaching Hospital UPTH tell BBC Pidgin say since dis Coronavirus pandemic start, sabi pipo don do plenty research and no evidence dey say Covid-19 fit transmit through breastmilk. |
Authorities don rescue woman wey trap inside lift for three days |
Dem bin say im no follow for one magomago wey bin affect im name, afta dem bin arrest im and three oda top officials ontop accuse of US$8m wey miss during di 2010 World Cup finals. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Special Prosecutor need chance to succeed - British High Commissioner26th February 2018 Corruption Perception Index: Mahama gov't perform better in year one pass Akufo-Addo gov't22nd February 2018 Ghanaians blast Akufo-Addo sake of 998 'size boom' Presidential staffers23rd April 2018 Gitmo 2 refugee status: Chaw 'Kwaku Ananse' stories, Ghanaians conf saf31st January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Dis na afta Ivelin Popov bin go meet supporters for stadium to encourage dem to stop di racist behaviour. |
Wia dis foto come from, Efcc Before now, Mompha bin dey face money laundering charges for Federal High Court afta Nigeria anti-corruption police arrest am last year and drag am go court. |
pic.twitter.com/Qi0BZvLmhV— christine teigen (@chrissyteigen) July 31, 2018 End of Twitter post, 1 She also share foto of her without cloth, she cover her chest with her hand come kiss her husband. |
Before she go notice wetin di happun, di water break into her house and di pikin dem begin float on top dia bed for di water. |
Fine woman for TV or YouTube video go dey sweet my body. |
Justice Osei, be Junior High School dropout for Ghana who discover as animal sound imitator di time he dey train goat den sheep as 12 year old boy for Kumasi. |
Di Commissioner for Transportation, Ladi Lawanson, say: "Wetin we don find show say di truck no suppose cari di 30 tonnes." |
Isabel Dos Santos: Meet di whistleblower wey expose how Africa richest woman take get her wealth 27 January 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Rui Pinto dey currently await trial inside Portugal Di author di Football Leaks website, Rui Pinto, don come forward to say na im dey behind di leaked documents wey show how Africa richest woman take make her wealth by stealing from her own kontri. |
Di Delta-IV Heavy rocket - wey carri di probe - launch around 03:31 local time (07:31 GMT). |
Lawmakers come discuss di assessment with journalists North Korea leader Kim Jong-un dey seriously sick? |
Kenya and Tanzania work well because na when girl wan marry husband dem go cut dem. |
I pray for all those innocent victims. |
Why di US order make dem close Chinese consulate? |
Dis na her first title since she born her pikin Alexis Olympia for 2017. |
Dem discuss how to take make money, how music labels dey use di internet and how African music dey attractive. |
APC primaries: How two separate governorship aspirants land for Rivers state |
She had her whole life in front of her. |
From Kevin De Bruyne, to Raheem Sterlin to Ilkay Gündogan. |
But Fayose tok say na last Friday im first hear dem go drag am go court for Lagos and im lawyer file permission for bail wey judge say na Fayose right get. |
'Brain Drain' As e be so, many young Nigerians don dey find moni either to go school for abroad or vamoose comot go find work for places like Europe or Canada. |
As dem add North Korea and Venezuela, e don be like no be all di countries wey dey di list be majority-Muslim. |
Some na criminals weh deh run from Delta State, plus Cameroon police, soldiers weh deh retire and even woman dem na leaders", Crisis Group tok. |
Pele be go hospital for some taim for kidney problem. |
Dem no send di environment wia dem see dem sef, dem draw plenti tins wey dem wan use catch goment attention ontop dia mata. |
Catalonia: Carles Puigdemont no fit lead again |
Another thing we de for inside dis tori Gunmen don kill Elisha Abbo uncle, kidnap im stepmother13th July 2019 Senator Elisha Abbo don beg Nigerians for forgiveness4th July 2019 Senator Elisha Abbo: PDP condemn, Atiku Abubakar want apology from Nigeria lawmaker wey attack lady for CCTV footage3rd July 2019 Elisha Abbo explain why im attack lady for CCTV footage2nd July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund. |
Tori pipo: Ogechi Obidiebube & Gift Ufuoma Another thing we de for inside dis tori 0:52 Video, Kenya: Follow us go Maasai market!, Duration 0,5218th October 2017 1:26 Video, Tejuosho market: 'Na politicians go buy like 50 shops', Duration 1,2627th March 2018. |
Nigeria ruling party, di All Progressives Congress (APC) don do dia congress for different states across di kontri. |
"I show di crowd wey don already dey para my identity card but dem no wan hear. |
2019 election: Fuel, kerosene and holiday. |
Dis now don be police mata, so we neva remove di man dead bodi." |
Turkey new military training camp for Somalia don open; na for inside di capital of Mogadishu na im di new base go dey. |
For di petition against October election, dem accuse Kenya electoral ogas say dem go against di constitution with di way dem take arrange di vote. |
Why Prince Charles dey visit West Africa Prince of Wales arrive for Ghana for five-day visit Check how Asanteman dey display dema colourful tradition give dema Royal visitors. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Dem rescue more dan 30 pipo from di building wey collapse for Nyagatare, north-eastern Rwanda for 2013 2. |
E first yarn about how situation for kontri dey im shoulder before im enta how babe suppose dey whine for im bodi no waste im time. |
Di 'Eminado' singer from Nigeria release her ''Sugarcane EP'' album for market only last week, and already e don sell like water for dry season. |
Di Centre for Climate Repair na part of di university Carbon Neutral Futures Initiative, wey Dr Shuckburgh dey lead. |
Yawa pae for Ghana as United Nations (UN) peacekeeping mission dey investigate allegations of sexual abuse against di Ghana Police unit wey dey work plus di peacekeeping mission for South Sudan. |
Wetin remain now na for voting to start. |
Nigeria go get di second highest population for di world by 2100 - Researchers 10 facts about Ngozi Okonjo Iweala, WTO DG Nigeria candidate Ideas wey lack of opportunity don bring However, unemployment don force many women to now dey creative and to start to dey think of different ways to take make money, na wetin Oyinkansola Oluga, wey be banker for Nigeria tell BBC Pidgin. |
For inside tweet wey dem send dem tell di kontri sorry. |
Abdullahi tok say Nigeria Ebola Preparedness team, wey Nigeria Centre for Disease Control (NCDC) dey monitor, conduct assessment with guidelines wey di World Health Organization bring. |
Plenti communities dem dey under water while thousands of pipo no get wia dem go tanda and di flood still don destroy plenty farms dem. |
Shatta Wale: Ghana Exim Bank pay di artiste Ghc2 million as brand ambassador? |
Di electoral commission talk say come rain, come sun say election go happen for 26 October. |
Make all sides disarm Wetin we call dis foto, Cyprian Mih Cyprian Mih, anoda Yaounde resident say e go wan know weda de disarmament na for one side or na all sides. |
Nigeria D'Tigress na Afrobasket 2019 champions Na lie say Super Falcons players no wan comot hotel for France - Media officer Dis na di third time wey di African champions no go qualify for major sporting event wey dey happun everi four-four years: For 2012 (London) and 2016 (Rio de Janeiro). |
7, Auchi- Abuja Rd, Uzaire, Iyahmo, Edo State EDO Edo State Information Communication Technology Agency, 7th Floor, Block D, State Government secretariat, Behing High Court, Benin- City, Edo state EDO Edo State Institute of Technology and Management, Off Okada Road, Usen, Edo State EDO Gateway Edutech & Multiconcept, (Former Savannah Bank Building, 177, 1st East Circular Road, By Sapele Road, Opp. |
"I wan use dis opportunity to take suspend di death penalty for Gambia, dis go be di first step before we stop am patapata," na wetin Barrow talk, to mark im country 53rd independence from Great Britain. |
Tedeke come explain say African countries suppose unite and share intelligence and technology so dat dem go grow like Asian countries. |
AFDAC warn Nigerians not to chop organic apple and blackcurrant from Australia 25 August 2020 Wia dis foto come from, Getty Images National Agency for Food and Drug Administration and Control (NAFDAC), di Nigeria office wey dey control food and drugs mata, don draw ear give Nigerians make dem no chop organic apple and blackcurrant wey dem import from Australia. |
'Goment plan to spend N750 billion on fuel subsidy no make sense' How ban on petrol supply dey affect Nigeria border community According to oga Kyari, dem dey expect dis CRSP program to deliver 20 million litres of petrol wen complete am and e go help stop fuel importation by 2023. |
Di 79-year-old get one third of Mars wey dey produce sweets and chocolates, company wey her grandpapa Frank start up for 1911. |
United Nations, UN, say dem don dey beg for $674mn to handle this matter, but na only 20% of the money dem get for hand. |
According to di statement wey di General Manager corporate Affairs Henrietta Yakubu sign, di security oga dem go siddon house till dem finish investigation to find out how di mata take happun. |
For BBC Newsday interview, di student, wey no want make we release im name say: "Fear dey catch us because di numbers dey increase. |
Skip Twitter post, 1 "Nigeria will take advantage of the General Assembly to organize various national side events"- @GeoffreyOnyeama#NigeriaAtUNGA2019 pic.twitter.com/OTPjcYtRDH— Government of Nigeria (@NigeriaGov) September 19, 2019 End of Twitter post, 1 Who and who go follow Buhari go? |
For 2015, anoda Mali man, Lassana Bathily, chop French citizen afta im hide customers for one supermarket for Paris during gun attack. |
Another thing we de for inside dis tori AFCON 2019: Meet di 'animals' wey dey compete for Africa Cup of Nations for Egypt21st June 2019 Video, Afcon 2019: Super Eagles fit win di cup - Joseph Yobo21st June 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal57 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
UNDP Africa Director Abdoulaye Mar Dieye talk say di study don sound alarm say as a region, Africa dey open to violent extremism. |
Im wife Uchechi Kanu say her husband, wey dem never see for six months, suppose be "di number one issue" as di country wan begin plan February 2019 vote for tear rubber president and lawmaker dem. |
"Wetin we dey do for villagers na to teach dem how properly wash dia hands and to dey give space and also avoid public gatherings." |
Sabarimala: Kasala burst for India afta two 'menstruating women' enta one Hindu temple |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.