text
stringlengths
21
14k
Di first trailer for 'Avengers: Infinity War' don show 29 November 2017 Wia dis foto come from, Wikipedia Commons Wetin we call dis foto, Di latest film go be di third one for di Marvel Avengers series Di Avengers don show, and other superheroes also show face.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: INEC don make chance for people to still get PVC18th January 2018 Nigeria: INEC wan allow prisoners to vote for 201925th October 2017 INEC: Voters registration no dey end January 3124th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
E go on to win di govnorship ticket under PDP to contest for second term in office.
Nigeria goment bin arrest Sowore for August 2, 2019 say im plan nationwide protest against bad governance for Nigeria.
#BBNaijia Set awon avengers Lol o boy make we pray for Laycon eye to clear oooo #Bbnaija #BBNaijaLocdown2020— Uti Nwachukwu (@SirUTI) August 8, 2020 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori BBNaija 2020 eviction: Eric and Tochi don comot from Big Brother Naija season 5 edition Fans of di reality show go find out di housemate wey go leave di lockdown house afta dem evict Ka3na and Lilo early dis week.9th August 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di report also warn say any small reduction for di money wey Africa dey get from international organisations, go make people begin sick anyhow.
Drake Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Canadian rapper Drake For di title track, di rapper no pity singer Drake at all.
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Paying tribute to all mothers today - past, present, mothers-to-be, and those lost but forever remembered.
Nigeria currently no get light as electricity workers begin indefinite strike on Wednesday.
Earlier dis week, di governor-elect of Lagos State, Babajide Sanwo-Olu promise to decongest i road within him first 60 days for office as him add say pipo dey politics for dere but dem no give excuses again.
Naughty by Nature Black America hip hop musicians Naughty by Nature don dey sing togeda since 1986.
BBC Pidgin also try to reach di African Action Congress AAC Candidate, Biokpomabo Awara but e no pick in phone.
Egypt former President Mohammed Morsi don die for court Wia dis foto come from, Getty Images Authorities for Egypt dey under pressure after former President Mohammed Morsi collapse and die for court on Monday.
For 2013, she bin sit as judge for di twelfth season of American Idol.
!— Ebuka (@sage_ebuka) June 13, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 #ImagineANigeria Where people mind their own business!
Would it be insensitive to tell such a person to stop or slow down?
Na di Academy of Medical Royal for UK, tok dis one.
Dis women believe say after dem massage and set di woman womb, she go get belle.
Before im join di Trump government, Tillerson na di oga of ExxonMobil wey be one of di biggest oil companies for world.
Na so she begin dey learn about tech till 2am evriday afta she go don close from her real estate work.
PDP dey ask INEC to cancel Kano rerun For some polling units wey BBC visit, election officials no show face and thugs pursue voters and agents of opposition parts Professor Shehu Risqua wey be INEC oga for Kano say dem dey aware of disruptions wey jagudapipo do to scata tins and dem dey work wit security operatives to bring di situation under control.
Dis one mean say BBC Hausa, BBC Igbo, BBC Yoruba and BBC Pidgin go begin do special tori dem day-by-day as part of plans to cover di upcoming elections inside di kontri.
"Second, for whatever legit tin wey you dey do, make you try to excel and be di best."
Wetin dey important, na say make una enjoy una self.
Another thing we de for inside dis tori Pawpaw meme from Nollywood dey burst pipo brain2nd July 2019 Video, Beverly Osu on QTMPY: Turning 27, Plastic Surgery and 'expressing herself'.25th September 2019 'Yemi Alade get career for acting'3rd September 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Sabi pipo tok say dem fit find more pipo Dem bin dey worship di moon god Shi, wey unlike wetin di Incas believe, dem believe say dey more powerful dan di sun.
Another thing we de for inside dis tori FA Cup: Man United sama Derby County 3-0 as Ighalo score two goals6th March 2020 Ighalo no cost reach £20m – Neville11th May 2020 Premier League players go wear 'Black Lives Matter' on back of dia jersey12th June 2020 Ighalo: Manchester United don extend di Nigerian striker loan deal until January1st June 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Just now, na so-so gunshots, kidnappings and fight between goment and separatist forces, dey di burn houses for de two regions.
Best Improvised Jazz Solo For an instrumental jazz solo performance.
Man City fit win Premier League against Man U Mohamed Salah score im 38th goal of di season afta 12 minutes and Alex Oxlade-Chamberlain make am numba two, eight minutes later wen im hama wicked shot wey fly pass Ederson from 20 yards.
Di lockdown go start from 12am on June 2 reach 15 of June and dem no want to see pipo even for dia street.
But wen dem check, dem see say na true o, Macron use ''delicious''.
Cameroon crisis: Anglophone teachers react for governor e plan for implement no work no pay policy
She say: "dis harsh face wey Cameroon dem soldier dey take handle Nigerian asylum seekers dey really worry," even though both countries bin don dey relate well before-before.
Lawyers to di 24 year old Nigerian star say dem wan make di public know say di foto dems wey di pipo get for hand na fake and dem jus wan use am collect money from Tacha.
Sanya stage one During di 2017 CAF Player of di year awards for Thursday, 4 January, menerz start dey ask say why big acts like Wizkid, Tiwa Savage, Olamide for Nigeria, den others like Congo demma Fally Ipupa all come perform but we no see wanna self-acclaimed Dancehall King Shatta Wale for der?
President Buhari tok dis one on Tuesday for Abuja wen im welcome di delegation from di Federal Capital Territory community wey come pay am Christmas visit inside di Presidential Vila.
Another thing we de for inside dis tori Dog rescue pikin wey dem bury alive for Thailand18th May 2019 Boo di Pomeranian dog don die 'from heartbreak'20th January 2019 Yang Yang, Grumpy Cat and oda animals wey dia hustle pass your own27th August 2018 Video, Dog Meat: Di food treat wey Akwa Ibomites dey enjoy6th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Cameroon tanker explosion don destroy 60 houses, kill one pesin5th October 2018 Video, Oil spill dey kill children for Nigeria?5th December 2017 SANORA fire: Some part for Cameroon oil company burn down1st June 2019 New York vs oil companies: 'Nigeria government no fit try am'12th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Nigeria: Whistleblowers don bring over 200 tips
Mr Adjei talk say dis one go scatter all di things wey di country don plan to make sure say people no spread di disease and cases of new HIV no go dey again.
Wia dis foto come from, Radiotelevisao Portuguesa Wetin we call dis foto, President Marcelo Rebelo de Sousa (left) as e dey help two women afta dia kayak capsize Anoda man also swim go wia di women dey to try help turn di boat wey capsize while anoda pesin wey dey on top jet ski also try to help too.
Traffic for Lagos don turn normal tin but as e be so Lagosians no dey follow goment smile on top di mata Dem dey call on goment to do sharperly fix di road make e for dey easy to waka.
Di person tell BBC Pidgin reporter say make she pay ten thousand naira every week for di room.
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 "No culture and religion wey support make pipo no dey show respect to dia fellow human being life."
Another thing we de for inside dis tori UK High Commissioner say without girl pikin education, Nigeria no go beta25th June 2018 Video, Theresa May in Nigeria: We no dey follow China drag Africa - British High Commissioner1st September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
The president of the union , Professor Biodum Oginyemi in an interview yesterday said the reports that the union had embarked on another strike are false.— Official_ASUU (@ASUUNGR) March 4, 2019 End of Twitter post, 2 ASUU bin go strike for November 2018 and e last for three months.
Inside di speech, di Queen thank pipo say dem follow goment rules to stay home and praise those "wey come together to help odas".
According to am, dis go gradually remove human beings from earth and e go also dey good for di planet.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Some fans wey dey watch di show stay up all night and watch if any of di housemate go leave afta dia Comedy Night Special.
Wetin we call dis foto, Goment say dis na one of di areas wia dem don already plan to repair On top di traffic situation, e say dem dey follow LASTMA tok on how dem go fit reduce traffic and advise make road users dey patient and obey all di traffic rules.
Di wife na part of di property of di man and so get to continue to remain as di 'family wife.'
Wetin we call dis foto, Plenti pipo gada near Paynesville di morning ata di fire Another thing we de for inside dis tori Takoradi girls: Family ask police to release skeleton remains for independent DNA analysis18th September 2019 Port Harcourt hotel killing: Over 70 Women groups, odas do I-no-go-gree18th September 2019 Video, Samantha Soje dream to cook for Tiwa Savage don happun18th September 2019 Andela sack ova 400 pipo for Nigeria, Uganda and Kenya17th September 2019 You no fit see your girlfriend afta 9pm for dis town17th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wen BBC tell Gove say Richard Ratcliffe talk say im wife dey holiday for Iran, Gove add say, "in that case, I go believe exactly wetin di husband talk''.
Suhaila Ibrahim El-Zakzaky for inside video for Twitter tok say di group go kontinu dia protest until dem release El-Zakzaky.
"We have di men, we have di men," yet 110 ministers no fit fix footbridges - Ghanaians bore plus gov't Outrage for Ghana as youth block road, burn tyres after another accident for Adenta Ghana MP do 17km bicycle ride go parliament take protest high fuel prices Residents dey insist say some 192 people die so far, but according to Ghana Police di number be 24.
Prof Ferguson say im regret say im no follow di social distancing rule.
Elba bin act as Nelson Mandela for di feem Long Walk to Freedom, but im blow afta im act for HBO series The Wire, for di feem im act as drug capone for Stringer Bell.
Nollywood: Five people wey become star from pickin Ariana Grande fans no like di way Pastor hold her for bodi Ogbonge feemmaker and one of di daddy of Nigeria feem industry alias Nollywood, Tunde Kelani na im win di Industry Merit Award wey dem dey give pipo wey don tey and try wella for di industry.
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Fulani farmers fight don kill 8 for Eastern Ghana30th October 2017 Nigeria: EFCC wan fight corruption 'like wetin never happen before'2nd February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Some Nigerian don chop arrest for different kontris sake of cybercrime wey dem accuse dem of.
Im dey keep di receipts for inside black book alongside di information of di pipo.
Di Department of Culture and Tourism for Abu Dhabi, together with Abu Dhabi Airports, Etihad Airways and di Abu Dhabi General Directorate of Residence and Foreigners Affairs, don tier rubber new visa counter wey go make visa application process dey easy and quick for both transit and passengers wey just dey arrive for Abu Dhabi to get dia visa fast-fast.
Another thing we de for inside dis tori Cancer: How sleep fit give you breast cancer7th November 2018 World Environment Day 2019: Pipo wey dey rent house fit still plant tree5th June 2019 To dey sleep with back no good for pregnant woman20th November 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
Olamide YBNL don sign freestyle rapper Picazo Why Naira Marley no dey 2019 Headies nominee list Since di song land, pipo don enta social media to tok dia mind.
Abike Dabiri-Erewa dey vex for Amaechi attack for Spain Abike-Dabiri confam say di two students get valid visa and dem no over-stay, so Croatia for no deport dem.
Morocco plan to spend $16 Billion to host 2026 FIFA World Cup Quiz time: You fit name all di players wey don score Super Eagles goal for World Cup?
End of Facebook post, 2 Pastor Fatoyinbo enta wahala for June wen singer Timi Dakolo wife, Busola come out to accuse am of rape wen she be teenager.
"Dem wan get dia message out and me sef want get my message out say APC and PDP na useless parties and if pesin wan pay me for that, then na so e go be."
"We gatz vote for Joe Biden like say our live depend on am," na wetn she tok.
Also, make goment open company for process tomato or reopen, SCAM for Foumbot, centre for tomato for kontri for 1998.
Di center for inside di informate dem carry come out on Monday October 16, say di Monkeypox virus test show negative on top di four people wey dem put eye on top of for Lagos.
Zverev, Cilic and Andrey Rublev wey also play for di event don test negative but suggest say dem go now self-isolate for up to 14 days.
Nigerian Presido Muhammadu Buhari too "express shock and sadness over di attacks", say Nigeria understand wetin Sri Lanka dey go through since di kontri also get terrorism palava.
Mama, papa and small pikin dem follow us for back as di rain maker dey for front wit di white cloth im wear for bodi and tie for head.
Oda pipo ask di goment to consider security wahala and wetin di ban go do to businesses and transportation for those areas dem.
Some oda pipo wey follow for di waka as di presido go di area na APC leader Bola Ahmed-Tinubu, Minister of Information, Culture and Tourism, Lai Mohammed, di Lagos State govnor Akinwunmi Ambode.
If your App get any possible solution to some challenges for di telecommunication industry.
bug on BA Flight: Ghana Aviation Minister dey vex 19 January 2018 Wia dis foto come from, SNAPCHAT Wetin we call dis foto, For September 2017, one British Airways hostess talk bad-bad word about Nigerians for social media Ghana dia Aviation Minister don draw ear warn British Airways say dem fit face plenty sanctions plus palava, after report comot say bed bugs dey some of di airline dem flights wey dey enter Ghana.
She fit punish you for her own way but she sabi wetin be forgive and forget.
Di team for Oxford Tropical Medicine Research Unit for Bangkok say e dey possible say dis kain malaria fit no get treatment.
Di Economic and Financial Crimes Commission EFCC bin cari Shehu Sani go court on Monday on two-count charge of bribery.
Top music collabos wey fit happen for 2018 1 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Davido and Wizkid song na one of di main collabos wey people dey expect for 2018.
FBI List: Surrender and go clear your name if e dey list of yahoo-yahoo -FG FBI don arrest Nigerians ontop yahoo-yahoo On October 9, Justice Rilwanu Aikawa bin give order make EFCC to sieze di moni temporarily.
Wia dis foto come from, TCN Wetin we call dis foto, Nigeria dey target to increase elector power reach 40,000 megawatts (MW) by year 2020 Wetin go do Nigerians for electric?
You no fit see your girlfriend afta 9pm for dis town 17 September 2019 Wetin we call dis foto, Gayawa Town Kano Boyfriends must separate from dia girlfriends by 9pm or dem risk arrest for dis Nigerian town.
Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Another thing we de for inside dis tori Atiku Abubakar don return Nigeria afta America first visit in 13 years19th January 2019 Nigeria 2019 Elections: All you suppose sabi about Obiageli Ezekwesili19th January 2019 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Skip Instagram post, 2 End of Instagram post, 2 Born in Nigeria, Adesua Etomi school for Coventry and study drama for University of Wolverhampton.
Im ability to give di facts well-well, and yet still be know wetin im audience want, na something wey I admire and skill wey I wan learn," tok Rubadiri.
"Bello na my brother and best friend, whenever I need advice na im I dey go meet, e senior me but as you know friendship no be by age, my own and im own click as far back as I fit remember.
IVF mistake cause woman to 'born wrong pikin' Biological clock dey real and woman egg fit finish - Michelle Obama Why women at 35 fit no born pikin again - Doctor But why di figures dey different?
Wia dis foto come from, Lorna Rees Wetin we call dis foto, Di kain pant wey dem tie for Sir Chope constituency office different from di kain one wey put for im parliament office Wetin be di current law?
Another thing we de for inside dis tori Manchester United fit lose Paul Pogba reach six weeks Di midfielder bin get injury for Champions League on Tuesday and scan don come out with result.14th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di Police Public Relations Officer Mr Joseph Kwaji confam wetin happen to tori people for Thursday but im say di area don dey safe now.
Di commissioner talk say dem already get structure wey dem use dey relate with religious leaders for di state wey dem dey call Nigeria Inter-Religious Council (NIREC) and na Christian Association of Nigeria (CAN) and Muslim Community nominate pipo wey dey di council.
This circus needs to end and someone has to intervene.#Kanye2020 pic.twitter.com/6plrJe9hNE— Division Order (@divisionorderuk) July 20, 2020 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori Kanye West: American rapper, Kim Kardashian husband and Donald Trump friend tweet about running for United States Presidential Election 2020 - See facts about Kanye West you fit no know5th July 2020 Big Brother Naija Season 5 housemates names: Dorathy Bachor Instagram page 'blow' just afta BBNaija show launch20th July 2020 Entanglement meaning: August Alsina ft Rick Ross 'entanglement' lyrics download im side of di story wit Jada Pinkett, Will Smith wife20th July 2020 Video, James Brown: Meet popular Nigeria cross dresser20th July 2020 Coronavirus: Ghana Prez Akufo-Addo enter 14-day isolation sake of Covid-19 exposure5th July 2020 Kanye West: America ogbonge rapper wan run for US 2020 presidential election - See who dey give am support5th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal48 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Bonaventure, 40, na Solomon Kalou senior brother.
"We also receive notification for charges na yesterday but deh bi suppose for notify we since two weeks make we try for plead for court for soften de charges give lesser sentence", e add.
Mr Mahama dey talk dis talk when im dey address im National Democratic Congress (NDC ) party members for Cape Coast, Ghana.
Dis year most nominated artists 8 nominations - Kendrick Lamar 7 nominations - Drake 6 nominations - Boi-1Da, Brandi Carlile, Mike Bozzi 5 nominations - Cardi B, Childish Gambino, H.E.R., Lady Gaga, Maren Morris, Soundwave Di award go happun on February 10, 2019 for Staples Centre in Los Angeles.