text stringlengths 21 14k |
|---|
He rejoin im former club - Everton during this summer, 13 years after e bin leave Merseyside go Manchester United. |
UAE say dem go use AI take reduce di plenty money wey dem dey spend for government. |
How Lady Gaga dey fight sickness Before she announce say she cancel di tour, she bin perform for UK Birmingham Arena on 1 February. |
Another thing we de for inside dis tori 1:04 Video, You go fit use your hair do art design?, Duration 1,0424th October 2017 1:08 Video, 'Dem say I go sleep for under bridge' - Speed painter, Duration 1,083rd April 2018 0:57 Video, Guinness World Records: Adetunwase Adenle get reach four sef, Duration 0,5720th February 2018 1:58 Video, Laolu Senbanjo: Beyonce use me as her Ori bodi artist, Duration 1,5830th January 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020. |
Kemi Adeosun don resign as Nigeria Finance Minister |
Dis na di first time Mr Babajide Sanwa-Olu go present budget to di Lagos state House of Assembly since im become govnor. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 When BBC Pidgin call di President office, senior special assistant to President Buhari on media and publicity, Garba Shehu no pick call but special adviser on media and publicity Femi Adesina wey pick promise to tok to us later. |
Airport Manager for di Portharcourt International Airport, Felix Akinbinu confam say only di international wing dey affected but domestic flights still dey go on. |
Im say "wetin we wan achieve na to draw di attention of di whole world to di danger wey Rivers pipo dey suffer sake of di tins wey dem dey do for oil and gas sector. |
He be di leader of major opposition party Economic Freedom Fighters (EFF) for South Africa. |
Beta Packaging First of all di Nigerian Immigration Service don increase di security measure for inside di passport. |
Real Madrid (4-D-2) Navas; Carvajal, Varane, Ramos, Marcelo; Casemiro; Modric, Kroos; Isco; Benzema, Ronaldo. |
Cameroon news: Yaoundé Rond Point Damas experience night explosion, number three inside two weeks |
Port Harcourt: Pesin don cut corner somewia wey make building collapse |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Nigerian investigation tori pipo Premium Times go see dis as victory because dia allegation against di minister end up to be true - if to say na lie dem lie ontop Adeosun head, na dem for dey inside hot soup as she fit decide to carri dem go court. |
'My neighbour rape my 16-month-old pickin' |
He talk say de average spend per tourist be less than $2,590. |
Dr Stella Immanuel Covid hydroxychloroquine video: Facebook remove viral post of doctor wey say she use di drug to treat over 300 coronavirus patients for US Fiona Equere 28 July 2020 Wia dis foto come from, Twitter Wetin we call dis foto, Dr Stella Immanuel tell tori pipo say she don treat ova 350 patients with hydroxychloroquine Facebook, Periscope and oda social media sites don pull down one viral video of African doctor wey claim say she use hydroxychloroquine, zinc, and antibacterial drug, Zithromax to treat Covid-19 patient for United States of America. |
One of im most recent feem na 'Up North' wia im feature wit singer Banky W and actress Adesuwa Etomi. |
Her mama repeat di tori she bin dey hear say Boko Haram no gree release Leah until she convert to Islam, somtin wey Leah no gree do. |
Why di Transparency International no too tok wetin make dem give Cameroon dat kain score, di Anglophone Crisis and how goment bin handle am for 2019 fit be pointer. |
For 2017, we dey challenge dem say make dem tackle four of the biggest problems wey women dey face today - di glass ceiling, female illiteracy, harassment for public and sexism for sport. |
Kaduna state dey divided between Muslim Hausa-Fulani pipo wey dey majority for di northern kaduna part of di state and di southern kaduna part wey get more Christian pipo with different small-small tribes. |
Wahala dey for di Anglophone region of Cameroon as people for dis regions wey be minority, dey accuse di French speaking parts wey big pass say dem no dey let better reach dia side. |
According to NERC, Discos go only fit increase price for pipo wey no get meter under dis conditions; Dem must consult customers and tell dem hours dem go dey get light for. |
kin wey escape - Cameroon school kidnap: 'Di kidnappers hit some pikin dem wit guns' - Pikin wey escape 6 November 2018 One pikin wey manage escape di kidnap for Bamenda, northwest Cameroon don tell BBC how im take dodge di kidnappers. |
Muhammed be retired Major General wey be former National Security Adviser to former head of state, Abdulsalami Abubakar from 1998 to 1999. |
For court/detention gbege wey last 1 year and even implicate Mark Thatcher, di pikin of Margaret Thatcher (UK first female Prime Minister), tori later comot say di men wey come from South Africa bin dey wait for big weapons like rocker launcher and AK47 wey dem go load inside plane carri go Equatorial Guinea. |
Dudafa and Iwuejo don bin dey stand trial for court since 2016. |
Sanna Marin na di 34 year old woman to become world youngest PM |
Another thing we de for inside dis tori 2:10 Video, Lala Akindoju: ‘Women gats dey di forefront of storytelling’, 2,106th September 2019 1:35 Video, Powede Awujo: Meet nurse, beauty queen wey turn to pilot, 1,357th May 2019 1:38 Video, Omowunmi Akinnfesi: I dey join brain wit my beauty, 1,3823rd May 2018 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020 2:44 Video, Traditional womb setting massage: See places wia dem dey practice am to 'help woman get belle', 2,447th May 2020. |
To declare national disaster mean say di mata don scata well-well sotay water don pass garri and di state wey dis disaster dey affect no go fit handle evri-evri on dia own again and so dem need help according to Datti. |
Dem see di dead bodi of Mr Glushkov for im house wey dey New Malden area of London on 13 March. |
Another thing we de for inside dis tori Ekiti election update: Who be Kayode Fayemi?15th July 2018 Ekiti election: EFCC delete 'parri is over...' tweet wey concern 1.3bn magomago for Ekiti16th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
E fit be becos she dey close to Alhaji Atiku Abubakar, wey don port go di opposition People's Democratic Party. |
26 year old Karo Omu don gather money from different people for social media to dash school girls free pads. |
Herdsmen Killings: Taraba don dey empty Nigeria: 'Why we attack Benue people' - Fulani herdsmen Im talk dis one for one event where more than one million cattle and small animals get free-of-charge vaccination for di artificial insemination centre for Garum Malam local government area of di state to take mark di 2017/2018 livestock vaccination programme. |
"I get option for anoda operation wey go dey strong and e involve ogbonge hip surgery wey go make my life better and I no go get pain. |
Some women dey look for comfort from big-big chocolate, hot wata bottle wey dey help keep dem warm or TV series. |
Great Britain Andy Murray say di positive test na "lesson for us", while Australia tennis player Nick Kyrgios say pipo say those wey go play for di competition make "strong head decision". |
Another thing we de for inside dis tori Train don get accident for Lagos10th January 2019 Video, Okogbe bridge accident: 'Many pipo dey fear say if you save pipo inside water you no go survive, but I enta save seven' - Consider Oworo12th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
‘Tax Ghanaians more den take appoint family and friends’ – NDC blast Gov’t on proposed VAT increase 16 July 2018 Wia dis foto come from, @OfficialNDCGh Ghana opposition party, di National Democratic Congress (NDC) dey urge government on sarcastically make dem go ahead den increase VAT rate from 17.5% to 21.5%, after make dem wait for dema judgement day. |
Bayelsa Election 2019: Two pipo die for Nembe PDP Govnorship campaign rally |
Another thing we de for inside dis tori Video, Sweet sweet codeine: See wetin Kano pipo dey talk2nd May 2018 German engineer wey den kidnap for Kano don free8th May 2018 Ramadan: Wetin market pipo dey expect as fasting wan start9th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dis first thing to understand for dis mata na say Mosque as building no bin dey or don ever dey for di land wey di goment and Trans-Amadi Central Mosque dey drag. |
Another thing we de for inside dis tori 1:01 Video, 'I be beautiful mistake' - Joyce Babatunde, Duration 1,0124th June 2018 If your dreams no scare you den you nova start - Magasco15th April 2018 Charlotte Dipanda use new album celebrate 10 years for music30th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Lagos State don get special court for sexual offence1st February 2018 Nigeria: Lagos State record over 1,000 cases of domestic violence for 201730th January 2018 Nigeria: Court give 60 years in prison to man wey rape 12 year-old pickin22nd February 2018 How you fit know pickin wey dem dey do sex abuse4th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Di place wey di fight go happun dem call am 'Clash on the Dunes'. |
Siakam wan helep young pipo, not only for basketball but teach dem life skills, de tins dem weh deh make dem beta pipo and leaders for society. |
Tori be say some people for Otode Gbame community don form demself into group and as one year don pass since dem no get house, dem go protest di forced eviction for where Lagos State government dia offices dey for Alausa, Ikeja on Wednesday 15 November. |
EndSARS: Small crowd show face for Lagos protest |
Dis one fit come from Bible book of Revelation 6: 8, wey say: "... |
Everton v Wolves: Iwobi tear net again as Everton win 3-2 |
Dis na di third pickin of Catherine and di Duke of Cambridge, im weight na 8lbs 7oz. |
Since wey dem gbab Abdullahi, im family dey fight for im release because dem feel say e dey innocent. |
She dey pregnant now, but we no sabi who di papa be. |
Dis na top 5 things wey go help to protect your phone so that you no go wake up one morning to find say all your private Facebook photo don full social media blog everywhere. |
Apple don release new phone You get money to buy cheapest iPhone? |
'Di University file di appeal for in principle becos na dia fundamental right' - Lawyer to di university Emeka Njoku tok. |
According to di minister of Labour and Employment Chris Ngige, dem don rub mind with stakeholders dem and later dis year, everything go set. |
INEC: Voters registration no dey end January 31 |
States for Nigeria wey APC primaries go hot How two separate governorship aspirants land for Rivers state APC primary Justice Omotosho say both di direct and indirect primaries of di Rivers State APC dey illegal as dem do dem even wen case bin dey di Rivers State High Court. |
Wia dis foto come from, Reuters Another thing we de for inside dis tori Enoch Adeboye: Three facts wey make dis Pastor still dey popular for Nigeria2nd March 2019 Kano: Police dey investigate after mosquito insecticide 'kill' three sisters6th February 2019 2019 prophecies for Nigeria: Wetin Fr. |
Mourinho neva work since wey United sack for December 2018. |
Mr Gates tell dis one to . |
Frank Esanubi na di current deputy president of PENGASSAN. |
di three man panel of justice wey di president of di court of appeal, Justice Monica Fongban-Mensem, say e no make sense say Oshiomhole challenge im suspension. |
But dis new press release from di University na di final decision as e dey hot ontop di mata. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria flood 2018: Goment don give assurance to helep pipo wey flood don affect19th September 2018 Ganduje video: Kano assembly neva receive court order not to investigate govnor6th November 2018 EFCC don rubbish voice recording wey claim say Fayose go die for dia hand18th October 2018 Fayose: EFCC still dey hold di former govnor afta court postpone case22nd October 2018 Nigeria flooding 2018: Flood don chase almost 2 million comot for house - NEMA11th October 2018 Insurers dey use pipo money do mago-mago - NHIS oga23rd October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
When di former govnor go land EFCC headquarters for Abuja, e wear black shirt wey on top, e write "EFCC I am here". |
President Biya don order national dialogue for end of September Sisiku write ten point reaction for President Biya e tok But wen PM meet tori pipo weh deh di use Queen Elizabeth e tok, e say pipo just di tok tins weh deh no bi true. |
recious Chikwendu: Femi Fani Kayode confam separation from wife inside response to allegations of abuse for im marriage 4 October 2020 Wia dis foto come from, INSTAGRAM/@REAL_FFK One of Nigeria former Aviation Ministers, Femi Fani-Kayode wit im wife cari di drama around di marriage enta social media. |
MTV Music Awards 2020 go include best quarantined performance Burna Boy win Best International Act for BET awards, see di oda winners Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Keke Palmer na im host di event event although di show use many locations all over New York City for artist performance 27-year-old Akeelah and the Bee star Keke Palmer na im do di work of event host. |
Di afrobeat singer respond to di statement with emoji for Twitter wey dey vomit. |
Okezie Ikpeazu for Abia talk say land never reach dem to do farming sef, talk less of make dem come give am to cattle. |
President Akufo-Addo talk about en plans for new education curriculum give nursery den kindergarten children, boosting tourism, improved healthcare for di country, agriculture, 79 factories under 1D1F dey at various stages of completion den stuff. |
Some of di victims wey lose dia house for di explosion tori BBC Pidgin how dem dey manage for dis hard time and how dey dey try to dey observe social distancing, dey keep good hygiene even as dem no get house. |
Everybodi, even children confuse, as dem pick race." |
With plenty fight-fight and scatter-scatter, im remain for power. |
Pipo bin dey wonda weda na only those for UK fit get dia passport for dia house, afta di Nigerian High Commission for London post informate ontop dia website, about di new way dem don bring to take send passport to pipo. |
"We dey call on President Buhari to quickly send di N30,000 recommendation to Assembly so dat dem go finish dia part make workers start to dey enjoy di new wage," im tok. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, APC mass defection: 'Maybe rice price go reduce' Mr Oshiomhole tok say dem bin dey expect all dis porting wey happun but Mr Saraki suppose do di right and comot for di position wey im dey. |
Covenant University: One inch hair, no bia-bia and oda ways to be di 'Total Man' |
Ghana KNUST students dawg lectures, vandalise campus property after security assault students over ‘jama’ University Authorities day dem dey suspect say some former students also enter bus come di school to cause more trouble. |
Meanwhile, na since May na im Food and Agriculture Organization bring out alert about Tilapia Lake Virus, when fit kill person; this virus dey affect only Tilapia fish, when be one of the most important fish when people dey chop for the world. |
Oya, type "askew" for Google and see wetin go happen. |
Wetin we call dis foto, Na over 40 million people dey speak yoruba language for south west Nigeria and countries like Benin republic and Togo Jamie Angus wey be di head for BBC World Service say dem go give di new services all di support wey dem need, say dem dey dia back gidigba. |
Di 2018 blockbuster wey Chadwick for act as King T'Challa na correct box office hit and come make Boseman ova popular. |
"Indeed e dey disappointing to see say upon di giant achievement wey my young pipo don achieve especially for di area of politics and leadership, President Muhammadu Buhari neva see any pesin below di age of 35 worthy of any ministerial position." |
We don add labels to di screenshoot to show weda di tori na lie or dem use old foto. |
How dead cows from Adamawa land Port Harcourt slaughter yet dem butcher, sell am to pipo 'Before we know, soldiers don surround evri wia' Which kain rain fall for Port Harcourt eh?! |
Toure tok dis one for Instagram live. |
Nigeria before na transit point, dat is dem dey cari am go oda places like Asia and America go sell am but now many of dem don dey use am." |
Another thing we de for inside dis tori Obaseki resign from APC to find ticket anoda place for Edo state governorship race16th June 2020 Edo election update: Why Edo state matter to APC22nd June 2020 Adams Oshiomhole: Victor Giadom say Appeal Court judgement no favour Abiola Ajimobi as APC Acting national chairman afta Oshiomhole suspension17th June 2020 Appeal Court Judgement on APC national chairman: All Progressives Congress chop fresh court order from Victor Giadom18th June 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal26 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 10 Four tins Erica latest interview tell us about her. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 From wetin pipo take reply for social media, e show say some pipo believe Elba dey announce new work. |
He say wetin pipo dey tok about "no count". |
Di government fit decide say dem no go do wetin di court talk because law no dey wey go hold dem. |
Di school authority say dem still dey investigate di mata and dem go give all students chance to defend diasef. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori MKO Abiola: Buhari change Abuja national stadium name to honour di late icon12th June 2019 June 12 in Nigeria: MKO Abiola National Stadium fotos on Wednesday 12 June 2019 wen President Buhari rename am12th June 2019 Nigeria 2-0 South Korea: Asisat Oshoala score as Super Falcons win dia first match for World cup12th June 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Governor Rochas Okorocha of Imo state build statue even though im civil servants dem no see salary collect Rochas Okorocha and im statues Rochas Okorocha dis year do plenty things wey make people begin dey scratch head. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.