text stringlengths 21 14k |
|---|
Five ways you fit fix fine-fine nails without damage 27 August 2018 Wia dis foto come from, darlingtins_nails/instagram Wen woman fix correct nails, no be only she go dey feel herself, her friends go whyne her, "baby girl, na you dey reign o! |
Oromo refugees for neighbouring Djibouti tell BBC say dem beat dem, raid dia shops because of di video. |
Fans bin dey fear say Biggie go disqualify Erica wey already bin dey on two strikes. |
te Edochie: See di important tins you need to know about di veteran Nollywood actor 21 February 2020 Wia dis foto come from, Lincon Edochie Wetin we call dis foto, Pete Edochie become popular for Nigeria afta im play di lead role of Okonkwo for NTA adaptation of Chinua Achebe bestselling novel, Things Fall Apart. |
Producers: Favour Nunoo, Usifo Omozokpea Video journalist: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori VGMA2019: Stonebwoy and Shatta Wale get bail but police say court action go follow20th May 2019 1:27 Video, Dotun Popoola: Di Nigerian ‘metal-bender’, 1,2725th October 2018 1:51 Video, “If di spoon attract me, most times na to carry am enta studio” – Collins, 1,5111th June 2019 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020 2:27 Video, Coronavirus lockdown: Di untold story of dis Abule Ado explosion victims inside Lagos, Nigeria, 2,276th April 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Edo Assembly crisis: You dey look for trouble - Oshiomhole warn Obaseki22nd June 2019 House of Reps order to shutdown Edo State Assembly na academic exercise - Francis Okiye17th July 2019 APC National Chairman Adams Oshiomhole don chop suspension13th November 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal22 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
For Italy, Juventus and Tottenham Hotspur go jam for di same time. |
Another thing we de for inside dis tori Yaw, di man wit plenti skills wey don turn comedy into serious business20th April 2018 Why comedy movies for Nollywood no be laughing matter3rd December 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers43 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Afta weh Congo market catch fire de first taim, Territorial Administration Minister, Paul Atanga Nji bin go give some moni for wipe tears for de market pipo dia eye. |
Inside di gym, im get one new trainer. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Army join mouth wit goment say deh di do dia work correct for defend kontri from armed gangs. |
"We don spend FCFA 44 billion for helep refugees for 2017/2018 and we don di assist for humanitarian operations for Far North and oda part for Cameroon", US official, tok afta e visit Minawao refugees camp for Far North Cameroon. |
Chromosomes get genes and di X chromosome get plenti genes wey dey help you dey alive. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Thai police don put wanted poster for their Facebook page Prime Minister Prayuth Chan-ocha dey follow di mata as e dey happun and don send condolence message give families of pipo wey die. |
For dia report, HRW tok how since February last year, separatist kidnap school pikin dem, torture pipo and how army and separatists di take over, di stay for schools. |
Im add say Ivermectin na like poison for mosquito because e go kill dem once e dey inside dia bodi. |
David West bin chop accuse say im get hand for di killing of nine girls for different hotels for Rivers State. |
Tori be say afta she comot White House, she start to dey work as chief communications officer for Fox Corporation. |
Another thing we de for inside dis tori Abuja bank robbery: How police kill suspect, spoil bank robbers show for Mpape28th December 2019 FG go put soldiers for highway - Osinbajo14th July 2019 President Muhammadu Buhari say im no approve State or LG police3rd June 2019 Offa robbery: Police don arrest seven pipo afta robbers kill 177th April 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election52 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori How Nigeria beat Cameroon 4-01st September 2017 2018 World Cup: Why Ghana no sure of qualification3rd September 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:03 Video, Hakeem Effects: Meet di man wey dey do Nollywood feem trick, Duration 2,0312th November 2018. |
ort Harcourt Hotel Killing: Police gbab man wey wan strangle one woman wit towel Dem no support media player for your device Port Harcourt Hotel Killing: Police gbab man wey wan strangle one woman wit towel 18 September 2019 Police say dem don arrest anoda suspect for one hotel inside Port Harcourt wia di man wan strangle one woman wit towel. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 elections: INEC confam list of candidates for February 16 vote17th January 2019 Dino Melaye: I no follow oda lawmakers do Buhari boo6th January 2019 Nigeria Senator Dino Melaye faint for police custody4th January 2019 Nigeria Police don arrest Senator Dino Melaye4th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Police Public Relations Officer na liability - NOPRIN Skip Twitter post, 1 Nigeria police is poorly trained to carry out criminal investigations. |
Another thing we de for inside dis tori John Legend and Chrissy Teigen dey expect baby no. |
Meet man wey spend $30,000 to resemble Michael Jackson She put for Twitter say "e no get anytin wey I fit tok wey dem neva tok already ontop defence." |
Cameroon go play Tunisia for friendly match for 12th Oct. Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
I pray you find peace in the eternal. |
Skip YouTube post, 6 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 6 Lara and di Beat Seyi Shay enter Nollywood play lead for dis music drama wey also star Nigerian rapper Vector. |
Serena Williams go play Bianca Andreescu for US Open final 6 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Serena Williams win her first Grand Slam singles title for US Open for 1999 Serena Williams get another chance to win her 24th Grand Slam singles title afta she beat Elina Svitolina to reach US Open final. |
Exchange number Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, You fit make friends for places wey you no ever expect, just no let opportunity pass you Wen you meet someone wey just click wit you, weda for wedding or gym, ask am for dia phone number or email address - no just feel say time dey and you go see am again. |
ria: Five Artists wey get record label deals dis year 25 December 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Wizkid for im concert talk say im don find im newest artist wey rap for di crowd For concert on Sunday, Wizkid promise say im go give one young rapper wey dem dey call Ahmed chance to sign with im record label wey be Starboy Entertainment. |
But Fox News Channel say dem stop di TV advert because of di kain bad reaction e dey bring from viewers. |
Den six months later instead of harming herself, she change her tactics to face John. |
Nigeria no know if Italy get permission to bury 26 girls wey drown Xenophobic attacks for S/Africa go make Nelson Mandela turn for im grave - Abike Dabiri-Erewa According to UAE local tori pipo Khaleej Times report on Thursday, di number nine suspect collect only six months for prison ontop say im hold moni wey dem steal. |
Ebony Reigns: Akufo-Addo, Mahama console family as Ghana mourn im death 9 February 2018 New Informate 10 February 2018 Wia dis foto come from, Ebony Reigns/Facebook President of Ghana Nana Akufo-Addo extend in deepest condolences to Ebony Reigns in family together with two others wey die with am for in twitter handle. |
Godswill Akpabio defection dey make Nigerians wonda about President Buhari corruption fight |
Skip YouTube post, 1 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 1 Nigeria Democracy Daybefore now na May 29 dem dey celebrate am sake of say na di day for 1999 wen one elected president swear oath enta office for Aso rock afta years of military dictatorship. |
Zimbabwe say woman must inherit husband property |
Which song you remember from am? |
For di event, di rapper begin make policy decisions wey dey off-di-cuff, as im go on plenti rants - including tok on abortion and on Harriet Tubman. |
'82 of our daughters don come house' Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Di President carry foto of 82 Chibok girls wey Boko Haram release show for Twitter. |
E don happun for many states like Benue, Cross River, Ogun and Lagos, wey dis man gada imsef dey waka inside flood water for 2016 Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Flooding don affect 25000 people for Cross River25th September 2017 Benue Flood: 100,000 dey homeless1st September 2017 Nigeria: Port Harcourt pipo dey wonda weda hurricane happen8th May 2018 1:50 Video, Plastic Pollution and how Lagosians dey use plastic am block water, Duration 1,5025th June 2018 Why flood dey hammer Africa30th August 2017 Video, Sierra Leoneans start life again after flooding31st August 2017 1:06 Video, Rain don come and flood don follow am for Lagos, Duration 1,0626th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
INEC don begin share PVC for Bayelsa and Kogi Sen. Douye Diri na di present senator wey dey represent Bayelsa Central senatorial district. |
pic.twitter.com/D8LYjVn0HL— Chidi Okereke (@Chydee) April 12, 2018 End of Twitter post, 1 As di video begin trend, plenty Nigerians start to dey para say which kain talk be dis sotay some even call di pastor personal assistant to God. |
don make eye full di country waka inside Niger. |
Di Nigeria law book (constitution) no create room for di President to seat for office more than two times of four years each. |
— Nana Akufo-Addo (@NAkufoAddo) July 8, 2019 End of Twitter post, 1 Goalkeeper Farouk Ben Mustapha na im be di hero, wen e comot bench to later save Caleb Ekuban penalty. |
Dem bin release 468 people before after dem talk say dem no get case to answer. |
International flight resumption Nigeria: Aviation minister give update on wen pipo go fit fly |
But... Dr. Hassan say, di main cause of cholera na sake of pipo prefer to go latrine outside and after "di poo poo go enter dia drinking wata." |
Anoda source for police wey say make BBC no tok im name explain how dem dey see dis case. |
MFWA Top 3 'soli' questions Gordon Asare Bediako, The New Crusading Guide "We are in the 25th year of the 4th republic and 2012/2013, you led the NPP to the Supreme Court, the petition, I will like to find out whether the live coverage, the outcome and the immediate consensus or acceptance of the ruling is a major hallmark of the 25th anniversary of the 4th republic." |
Another thing we de for inside dis tori Video, Suu Kyi dey blame everybody Myanmar leader, Aung San Suu Kyi, no fit go UN meeting as plenty people dey blame am over Rohingya Muslim palava.13th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
ria Civil War: Abonnema for Rivers state dey mark 50 years freedom from Biafra Karina Igonikon , Port Harcourt 24 June 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Pipo for Abonnema dey dress up and act di tins wey happun 50 years ago 21 June 1968 na date pipo for Nyemoni community alias Abonnema for Rivers state, south south Nigeria no go quick quick forget. |
More than 13,000 Nigerians cross enta Cameroon for asylum - UNHCR We no fit ignore Cameroon crisis again for we big agenda - United Nations How Boko Haram, Niger Delta militants don change Armed Force Remembrance Day Onyema Nwachukwu wey be Deputy Director Public Relations for Operation Lafiya Dole wey sign statement, say make pipo shine eye, as dem don sabi tey-tey say Boko Haram dey tiff cattle to raise moni, but say dis tactics to deceive especially young pipo, say na new one. |
Nigeria dey set to play for dia number six World Cup and dem go play Croatia, Iceland and Argentina for Group D. From di first time wey Rashidi Yekini tear net for Nigeria against Bulgaria for USA 94, oda players don bang in goals. |
Tony Pulis: West Brom don sack dia coach |
Tramadol dey push pesin to wan commit suicide |
Wia dis foto come from, Private via Amnesty International Zeinab Sekaanvan, 24, Iran Zeinab Sekaanvan bin die afta di Iranian authorities say she kill her husband. |
Ghana: Christians dey blast Jerusalem vote Tori be say anoda reason wey make di decision dey one kain na because UN and AU don first agree say na serious negotiation between Israel and Palestine go fit settle Jerusalem matter once and for all. |
Shatta Wale vs Wizkid For November 2017, Shatta Wale bin put one leg inside trouser wit fans of Afrobeat singer Wizkid wen im tok say e no see wetin di Nigerian dey do as "extraordinary." |
Otedola na di chairman of Forte Oil PLC, but im neva tok anytin ontop di mata. |
Meaning of Entanglement For di purpose of dis kind of mata, entaglement mean complicated or compromising relationship or situation like 'romantic entanglements', according to lexico.com. |
Court suspend deb hearing make deh give e treatment first. |
Burna Boy release Outside wey give us hits like Heaven's Gate with Lily Allen and Ye wey top iTunes charts. |
Di main cause of death for di bees na di use of pesticides wey get neonicotinoids and fipronil products wey dem don ban for Europe. |
You are welcome home my beautiful and adorable queen. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana budget 2019: 'Mpuntuo' or 'mportomportor'?16th November 2018 Eight NDC flagbearer aspirants form 'yentua' alliance over 400k filing fees3rd December 2018 'We no want National Cathedral; Give we factories den ambulances' - Ghanaians to Akufo-Addo gov't29th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Merry Christmas Wishes: Buhari, Police, Road Safety, NEMA, PDP, APC, Adeboye & oda big ogas Seasons greetings |
According to local tori Premium Times, di US court throwey charges against Woodberry and make dem no hold any bad tin against am. |
Why your house rent for Lagos fit increase Why dirty full road for Lagos? |
CarFreeDay: Plenti pipo na im come out to join dis paro |
Nigeria: Cambridge Analytica do wuru-wuru for 2007 elections Who be di Nigerian wey sidon inside Google? |
Na nine minutes afta dem start di match, Super Falcons begin score goal left, right and center. |
I trust wale champion u are the king of BEEF N DISS !! |
Winner: Kenya South Africa vs Tunisia. |
Lagos pipo para - Oshodi road: President Buhari come commission projects wey neva complete - Lagos pipo para 23 April 2019 New Informate 24 April 2019 Wia dis foto come from, Lagos State Government Nigeria president Muhammadu Buhari don tear rubber comot di Institute of Maternal and Child Health, Ayinke House wey dem upgrade for di Lagos State University Teaching Hospital (LASUTH)Ikeja. |
Jessie Nehwah actress weh e attend de film festival tok e own say, society no di accept dem, film maker, dey prefer for watch foreign films instead of kontri films dem. |
People wey dis kind tax affect na people wey get plenty property for inside and outside Nigeria and dem no gree declare dia property. |
Teachers Day 2018: Claudia Fokam honour teacher for song Leocadia Bongben , Cameroon 5 October 2018 Buma-kor Claudia Fokam retired teacher say if goment for fit pay teacher for de service for nation, deh go bi on-top, so e di sing for make teachers feel fain. |
Outrage for Ghana after Police savagely beat nursing mother plus punches, slaps den bootings for banking hall 20 July 2018 Wia dis foto come from, AFP Viral video dey circulate for Ghana which capture Policeman assault nursing mother for banking hall, di video spark outrage among Ghanaians who dey demand say Police Administration for punish di officer. |
Even when Lucy expresses herself, they come for her, which is wrong!! |
BBC Pidgin follow one constitutional lawyer tok to know wetin dis executive order mean and whether e fit lead to any human rights abuse. |
Another thing we de for inside dis tori Suspended Chief Justice of Nigeria Walter Onnoghen don resign5th April 2019 Walter Onnoghen: Buhari no get power to comot Chief Justice - Olisa Agbakoba25th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
For some communities for Tanzania, plenty pipo belief say human body parts fit bring wealth and Albinos dey among group wey jaguda pipo dey target to kill for dia private parts. |
See as pipo enta road to protest for justice for Ochanya Ogbanje Di Nigeria law wey allow husband to beat im wife Tori be say di mata worse for her wen dem claim say papa of di house, Andrew Ogbuja join too. |
From the DPO to the IG became aware. |
I feel honored to have worked on his project. |
Another thing we de for inside dis tori 0:46 Video, Royal wedding 2018: Royalty of the celebrity world arrive, Duration 0,4619th May 2018 0:58 Video, Harry and William arrive at church, Duration 0,5819th May 2018 1:03 Video, Royal wedding 2018: Meghan Markle arrives at Windsor Castle, Duration 1,0319th May 2018 0:33 Video, Royal wedding 2018: First glimpse of Meghan's wedding gown, Duration 0,3319th May 2018 1:26 Video, Royal wedding 2018: How Windsor celebrated, Duration 1,2619th May 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate Elizabeth Yamoah, Duration 2,155th October 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Kwabenya Police Shootout: Five people don join suspect list28th January 2018 Ghana: Police dey search for 7 escapees22nd January 2018 Ghana: Social media dey shock over how dem leak Police exams20th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Anoda pesin wey dey stay di area Mallam Ibrahim Dan Mallam also tell BBC Pidgin say di bandits kill im son and two brothers for di latest attack wey happen last weekend. |
She meet Austrailian actor Hemsworth for film come fall in love for am, both for film and for real life. |
It's about time we put and end to that sh*it.— Farida Nabourema (@Farida_N) January 12, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 As usual, it seems, it’s only #Botswana, of all the #shithole African countries Trump referred to, which has the guts to speak out. |
Dis election na di third since when civil war end for di country and Liberia don struggle before to change government peacefully. |
Dem don cancel flights and already close schools. |
Deaths in Kano: Wetin we know so far 26 April 2020 Wia dis foto come from, Kano state government Kano goment for northwest Nigeria don finally agree say plenti pipo dey die for di state. |
But dia captain, Mikel Obi no go dey ground - even with dat one, fans dey expect beta action. |
Four don alreadi dey prison on top oda mata. |
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Where be Nambia? |
The impact resulted in inferno as it ravaged houses and cars.— LRU #Call112 (@lasemasocial) December 19, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Lagos Fire Servicemen and LRU fire men are on ground to combat the inferno in order to curtail the further spread to adjoining buildings and also the nearest Filling station Operation still ongoing.— LRU #Call112 (@lasemasocial) December 19, 2018 End of Twitter post, 2 Di General Manager for LASEMA, Adesina Tiamiyu tell BBC pidgin say na pipeline vandalization na im cause di fire. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.