text
stringlengths
21
14k
But dat wan fit change soon.
She say: "we apologise for wetin happen, we say our security people quick-quick drive di cows so dat di plane go land well.
Skip Twitter post, 1 Clarence Seedorf démis de ses fonctions de Sélectionneur des #lionsindomptables pic.twitter.com/o0fDlIZkXv— Fecafoot-Officiel (@FecafootOfficie) July 16, 2019 End of Twitter post, 1 Before de sack Narcisse Kombi Mouelle, Cameroon sports minister tok for national TV say deh no go renew de coach e contract, for seka say e no manage de team well for Egypt.
Dis one, di state governor Nyesom Wike don promise to give 200 million naira to anybody wey fit give information on di people wey do am, as im go visit families of di victims.
West Africa - Buhari no tok pim for long serving leaders For Benin Republic, President Patrice Talon don turn di kontri to one party state, even for Togo so dat dem go fit elongate dia tenure for office and Nigeria no do anything about am.
Di govnor and im team bin don already do test.
In fact, you fit no allow di virus enta, but you no fit defeat am.
Feeding Wia dis foto come from, Getty Images Beta soup na moni kill am but concoction rice still no bad like dat.
https://t.co/hOjiY5PsL4— Janet Mock (@janetmock) January 8, 2020 End of Twitter post, 3 Wetin go happun next?
The truth is, things happen sometimes that the public don’t see.
French coach for Morocco Herve Renard don busy dis week dey plan how to disappoint Côte d'Ivoire, di team wey im coach when dem win di 2015 Africa Cup of Nations.
Andy Ruiz Jr surprise win against Anthony Joshua dey like victory for anybody wey don chop yab sake of im weight.
"As police start dia investigation, dem find out say dis gang na im dey responsible for kidnapping, kill-kill and ritual killings of innocent pipo inside Kogi State.
A post shared by H.E Mrs Aisha Muhammadu Buhari (@aishambuhari) on Oct 7, 2018 at 12:04am PDT End of Instagram post, 1 'I no go support my husband for 2019 election' For 2016, Aisha tell her husband say she no dey sure say she go support am for di 2019 election unless im do some changes for im goment.
But reports bin dey say di two countries dey talk to each other for back.
Wia dis foto come from, NLC Di TUC oga say di strike go continue until goment do wetin dem want because wetin dem dey ask for no be big tin.
President Buhari don already resume work; im Spokesperson Femi Adesina say President Buhari "step into im office" today around 11am local time.
Another thing we de for inside dis tori Justice for Uwa: Rape tori dem wey shock Nigeria1st June 2020 My wife rape me for 10 years - Man wey be victim of domestic violence15th May 2020 Nigeria army arrest soldiers wey 'threaten to rape women for Warri'4th April 2020 Say no to rape: See some rape victim quotes plus oda reasons why women no report sexual assault to authorities2nd June 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal26 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Before im comot, e thank im papa and mama for supporting im vision.
Di boy fit use one of Harry oda titles and dem fit call am di Earl of Dumbarton.
See some of dem hia: Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Art History SS19 Lookbook Deconstructed Cerise Crepe Blouse + Ivory & Cerise Pleated Skirt Ph.
Whether dem go obey am or not, nobody know.
Wetin we sabi about di divorce According to tori pipo Billboard, di file document for di divorce of "Belcalis Marlenis Almánzar vs. Kiari Kendrell Cephus."
ria Presidential Election update: UK confam say INEC result dey authentic 28 February 2019 Wia dis foto come from, Other Goment of di United kingdom don confam say di result of di presidential election wey Nigeria join bodi ontop election mata di Independent National Electoral Commission release na confam one.
Although na foreigners dem tok but e be like say di GIPC's definition of foreigners na Nigerians.
Dem play goalless draw for di 1995 FIFA Confederations Cup for Saudi Arabia.
Another thing we de for inside dis tori Video, I sell many-many tins for ghetto - Patoranking6th April 2018 Video, International Women's day: Cameroon women wan fix dia powa8th March 2018 Charlotte Dipanda use new album celebrate 10 years for music30th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Dey claim say governor for Northwest don tell dem say if deh gree for work for Mondays weh na kontri Sunday e go tok make de reduce controls for road.
One former govnor for north central Nigeria don chop court sentence to go sidon for prison for 28 years.
Wia dis foto come from, PA Wetin we call dis foto, Sadio Mane win di Champions League with Liverpool for June Uganda finish second behind Egypt for di group stage but dia preparations for di Senegal match get as e be sake of money mata.
Davido wan develop young artistes for Rivers State
"We get de same information say Sven Goran Erikson dey kontri and we di wait for see if agreement go bi", Parfait Siki new communication director for Cameroon Football Federation, Fecafoot tell .
ria Senate wan change 'colonial law' police dey use operate 8 November 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Nigerian Senate on Wednesday, say dem go within di next two weeks, pass di police reform bill for di kontri into law.
Strategy suppose dey to approach di mata."
(@iam_YCee) September 3, 2019 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 South Africa and Nigeria is the continent’s BIGGEST RIVALRY ... a SIBLING RIVALRY because we are brothers and sisters ...
E no dey clear weda di high number of pipo wey don die na because plenty Nigerians already dey live for di area or because dem dey target Nigerians.
Di report claim say many of dem dey sell for street, dey beg, dey shine shoe or wash car for big cities.
E don play 395 times for di club.
End of YouTube post, 1 Catriona na former martial artist.
Government representatives welcome dem to di country and Ghana Armed Forces give dem 21 gun salute to honour dema arrival.
"Wen we hear di sound for Abule Ado.
Two months now since Nigeria close dema border sake of goods wey people dey smuggle enter dema country, but check like de decision dey bite Ghana hard.
Im add say dem don increase number of security for di campus wey go ensure say di students obey social distancing rule.
Another thing we de for inside dis tori Nigerian tori pipo dey close eye for Boko Haram attacks?23rd November 2018 Boko Haram ambush: True-true Boko Haram kill soldiers for Metele - Army24th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Police tok-tok pesin Abdullahi Haruna say dem still dey investigate wetin happun but di report wey dem get show say Zaharadeen come meet im friend to pay am di N40 wey im borrow from am, as di friend say e no get, na im fight start wey lead to death.
Our administration's pledge to you is that we will make every Naira count, for the development of Nigeria.
Dis one sweet dem belle sotay President Paul Biya take congratulations baff dem for Unity Palace.
E fit also lead to organ failure Pneumonia And Death Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: How COVID-19 disease dey spread and kill pipo21st February 2020 Coronavirus - Virus: Chloroquine fit control COVID-19 disease?20th February 2020 Coronavirus Symptoms: Full explanation of Covid-19 outbreak, everitin you need to know30th May 2020 Coronavirus: Nigeria goment promise N36m for scientist wey find cure for di disease and lassa fever14th February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
R. Kelly dey under arrest ontop federal 'sex trafficking charges' 12 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images R. Kelly dey custody after dem arrest am for Chicago ontop sex trafficking charges, according to reports from America.
Kimura na winner of Stardom 2019 Fighting Spirit Award, and she bin follow dey for di reality TV show Terrace House, before dem suspend di show sake of coronavirus.
Notre-Dame Cathedral: Fire dey burn di ancient church Authorities don close rescue for Lagos Island building collapse Ghana floods kill five pipo for Accra Goment officials for di coastal province of KwaZulu Natal area don confam say true-true di tin happun and dem say heavy rain wey fall around Empangeni area fit be di reason why some part of Pentecostal church collapse.
For press statement wey di EFCC head of media and publicity Dele Oyewale sign today, dem also confam say Magu bin dey go police headquarter office for meeting when di invitation from di panel land.
#Gurmadqaran: Somalia dey find blood for terror attack victims
Yung L for Chocolate City Skip Instagram post, 2 Choc Boi Nation is proud to welcome Yung L to the family as the newest choc boi on the label.
Pinnick na member of FIFA Organising Committee for Competitions.
pic.twitter.com/2AMXUPQbOq— Lauretta Onochie (@Laurestar) May 19, 2019 End of Twitter post, 1 Before di 2019 presidential election wey Atiku Abubakar lose to her oga, she bin post one fake photo for Twitter say e from di campaign of di People's Democratic Party.
Dem earlier arrest two suspects ASP Tijani Olatunji and Inspector Gboyega Oyeniyi.
Super Eagles: No training, pay us.
Police find Rowan Baxter, 42, and im three pikin - age three, four and six - wey don die inside di car.
Another thing we de for inside dis tori Codeine: NAFDAC dey investigate four pharmaceutical compini on top cough syrup black market3rd May 2018 Codeine: How cough syrup dey create addicts for Nigeria1st May 2018 Sweet sweet codeine: Drug abuse na evribodi problem - Saraki1st May 2018 Codeine syrup abuse dey make fear catch me - Aisha Buhari1st May 2018 Video, 'Sweet sweet codeine: 'Di cough syrup fit make pesin crase'2nd May 2018 Sweet sweet codeine: See wetin Kano pipo talk about codeine abuse for dia state2nd May 2018 Nigeria goment don ban production of cough syrup wey get codeine1st May 2018 Video, Sweet sweet codeine: See wetin Kano pipo dey talk2nd May 2018 Video, Sweet Sweet Codeine: Di cough syrup wey dey destroy lives for Nigeria1st May 2018 Emzor Pharmaceuticals don match break to produce Emzolyn codeine syrup afta BBC investigation1st May 2018 Why NAFDAC close pharma companies wey dey produce codeine cough syrup.8th May 2018 5 tins to do if you no wan be drug addict again8th May 2018 Di money wey codeine syrup addiction dey swallow go shock you7th May 2018 Urine test wey fit show if your pikin dey do codeine10th May 2018 Sweet Sweet Codeine: See why young pipo dey do codeine diet9th May 2018 'I cry di whole night wen I find codeine inside my daughter handbag'3rd May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
For April 19, Empire cast members bin don write give Fox executives and di series producers say make dem return Smollet for di sixth season of Empire.
Wetin we sabi about dis plane crash Di Dornier-228 twin-turboprop aircraft - wey private company Busy Bee own - crash about one minute afta take-off, one source for Goma airport bin tell di BBC.
Skip Twitter post, 1 So my show this December at eko Atlantic Was not approved ...
Goment don suspend evritin wey concern football for Ghana Number 12: GFA want Anas expose make dem deal plus corrupt football officials Ghana Attorney General bin petition High Court say make e dissolve di kontri football association sake of say dem dey do illegal activity and dem no fit to do dem work again.
Former UN Secretary General Kofi Annan don die UN dey investigate accuse of Ghana Police Unit of sex for dia Mission protection site Dis idea na im ginger Annan through out im life sotey im play key role for many of di katakata wey affect di world, from HIV/Aids palava, to Irag War and later, climate change.
Skip Twitter post, 5 "Killings in Zamfara are more than Benue and Taraba states combined.
Before im die, Williams bin get 'No 1' hits seventeen times for country charts including di song Gypsy Woman and Tulsa Time Williams wey come from Texas for US get nickname wey be "the Gentle Giant" and na so im voice gentle when im dey sing song like say im dey tell story.
2019 Elections: Court don set judgement day for PDP case to block APC from Rivers Governorship
Tori be say Kano get one of di highest cases of drug abuse for Nigeria.
Another thing we de for inside dis tori New Ebola outbreak for central Africa dey make pipo fear13th June 2019 DR Congo Ebola: More dan 1,000 pipo don die4th May 2019 Ebola outbreak for DR Congo, six months afta don claim nearly 400 lives1st February 2019 Deadly Ebola outbreak no be global threat15th June 2019 Ebola: 36% of pipo for DR Congo believe say di virus na 'job man' tori28th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Dem don carry out DNA tests to know who be di father of di pikin.
Two professors for political science no gree on weti de day suppose represent.
'Boko Haram don enta Lagos' HRW say Nigeria military dey make di work of aid agencies difficult for North-East Di President wey wear camouflage uniform as im dey address senior members of di army, say Chad sojas don sacrifice too much for di fight against jihadists for di region.
''I too get girl pikin for house and I know how important e dey to see say girls dem go school.''
All of a sudden, di small boy come keep quiet and dis come make am dey suspect say dem don give or do sometin to di boy to keep quiet.
For September, im collect another award after im build bioplastic wey fit clean toxin comot from wastewater.
‘No give fake prophesy about 2019, just return our money’ – Nigeria dey warn HSBC Kemi Adeosun waka leave Nigeria afta she resign?
yonce in Lion King: Wetin pipo dey tok about di star performance 10 July 2019 Wia dis foto come from, Disney Studios Wetin we call dis foto, Beyoncé na di voice of Nala wey be Lion King love Beyoncé na babe wey don conquer di world for music and even feem sef but her voice for di live action movie, Lion King don take her movie career enta anoda level.
APC just lost the best playmaker.
Tori for town now na how di Cameroon side behave for di match unto say dem provoke for di VAR, di match referee and na so boos and hissing from di stands inside di stadium greet di Indomitable Lionesses.
Wia dis foto come from, Nkiru Emodi Even as unemployment dey bite kontri pipo, young pipo dey dream to go school, get certificate by thunder by fire, den get work for ogbonge companies wey go start to pay dem army robber salary.
Benefits and oda tins you need to know about di force14th July 2020 Nigeria police recruitment 2020: How to apply and fill the form for di force employment exercise ontop dia portal13th July 2020 Nigeria Police recruitment 2020: NPF on how many recruits dem wan employ from www.policerecruitment.gov.ng - See wetin go determine your employment if you don submit your form15th July 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dem dey market am inside bottle and as herbal tea afta dem test am on less than 20 pipo over period of three weeks, na so di president chief of staff tell BBC.
Na one Nigerian charity organization, Global Initiative for Peace, Love and Care, pay for di operation after dem raise about $60,000 for im treatment.
Minor tins go make dem provoke.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Wia dis foto come from, Twitter - @filmpadmaavat Wetin we call dis foto, Di poster of di Padmaavat film Another thing we de for inside dis tori 'Fire and Fury: Inside the Trump White House' go get film18th January 2018 Why comedy movies for Nollywood no be laughing matter3rd December 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers20 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
We don do plenti before now but at di moment im dey our hand dey ansa kweshuns," im tell our tori pesin.
Di commissioner say after di militants wey fit be Boko Haram kidnap schools girls for one government secondary school for Dapchi, Yobe State, im order all di principals for secondary schools make dem count all di girls wey dey dia schools and where dem dey live.
African University of Science and Technology (AUST) Abuja - Admission into 2021/22 Session start for July 2020 Ajayi Crowther University, Ibadan - second semester online examinations 2019/2020 - go hold Friday, 4 September, and Saturday, 5 September, 2020.
Before Trump enter China, dia Vice Foreign Minister Zheng Zeguang tell reporters say Trump go fit tweet as e want, say "we dey look everything as we dey receive foreign heads of state, so no dey worry say Mr President go fit reach outside people."
Nigeria immigration don gbab dia officers wey try smuggle small-small girls
Scientists plan to repair Earth climate Why Africa must pay attention to climate change "Cotton di depend na for rain for grow.
Dem later leak di video give local tori pipo.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Anglophone region dey mark 100 days without Internet6th January 2018 Teachers for Ghana don do nationwide strike3rd November 2017 Cameroon: Anglophone people don begin carry gun?10th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Ethiopian Airlines crash: China, Ethiopia don match break for Boeing 737 MAX 8 aircraft afta Sunday crash11th March 2019 Ethiopian Airlines: List of kontris wey dia citizens dey inside Sunday crash10th March 2019 Ethiopian Airlines crash: Dem don confam say 157 pipo don die10th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
4 tins wey don happun on 1 October wey you suppose know Another thing we de for inside dis tori Nigeria Independence Day: 4 tins wey don happun on 1 October wey you suppose know1st October 2018 1:03 Video, Nigeria Independence Day: See as Nigerians use Pidgin sama national anthem, Duration 1,031st October 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Why House of Reps say dem suppose impeach President Buhari
She need to develop anoda way to fix her confidence" Even with all dis gbas-gbos inside di reuninon show, Tacha still enta inside social media to continue di gbas gbos.
Wia dis foto come from, Kola Sulaimon Wetin we call dis foto, Police dey waka pass motor wey burn during Shiite protest on July 9, 2019 Wia dis foto come from, Kola Sulaimon Wetin we call dis foto, Picture from di scene of protest of July 9, 2019 Another thing we de for inside dis tori Nigeria elections 2019: Shiite group protest as Nigeria foreign minister meet wit international community20th February 2019 Shiite protest: Nine police injure afta demonstration turn violent for National Assembly9th July 2019 Shiites: Hundreds of Shia don begin protest again for Abuja, Nigeria7th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Watch di video for Home below: Skip YouTube post, 1 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 1 Another thing we de for inside dis tori Stefflon Don and Burna Boy, wetin dey pa?27th August 2019 Tekno Agege: Nigerians hala goment tok to use di musician as 'scapegoat'12th August 2019 Lion King The Gift: Yemi Alade tok about her feature for Beyoncé album and future of African music17th July 2019 Patoranking name new album after im daughter22nd May 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.