text
stringlengths
21
14k
Director General of CPC, Babatunde Irukera, say before di end of second quarter dis year, dem go make sure say things don set to dey enforce di new rules.
Here, na turn by turn each housemate go take enta Diary Room to nominate one out of di four housemates wey get di lowest vote.
Red carpet for Soundcity MVP 2018
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori UAE: First minister of artificial intelligence don land19th October 2017 Ellen Johnson Sirleaf don get statue for Nigeria10th November 2017 Albert Einstein 'happiness' notes don sell for $1.5m25th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di new law wey ban SARS and wetin e mean for you8 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Di chiefs dey also beg di knotri presido Paul Biya to forgive pipo wey dem lock for prison because of di Anglophone crisis.
Maryam Sanda: 'Why cases of women wey dey kill dia husband still fit rise' Mansur Abubakar , Kano 28 January 2020 Wia dis foto come from, CC Wetin we call dis foto, Police say di husband and wife don dey married for like three years Many pipo for Nigeria still dey react to di court judgement of on Monday January 27, 2020, wey sentence Maryam Sanda to death by hanging, for killing her husband in 2017.
Wetin we call dis foto, Wasiu Olaitan bin dey drive bus wey cari passengers wen di fuel tanker explode near am Oga Bamigbetan say di state goment don try to enforce law ontop tanker drivers but wetin dem get back na violence.
Nigeria team bin beat South Africa 2-0 for di finals of di year 2000 edition and di Banyana girls go wan retaliate for dis year finals.
Wetin we call dis foto, Some women don get together to fight against di tradition.
King don also interview two women Azriel Clary and Joycelyn Savage whocurrently dey relationship with Kelly.
How di 2017 CAF Awards take happen Dem no support media player for your device How di 2017 CAF Awards take happen 5 January 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:03 Video, Hakeem Effects: Meet di man wey dey do Nollywood feem trick, Duration 2,0312th November 2018 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020.
All di accuse against Koffi Olomide Koffi Olomide wey dey live for Democratic Republic of Congo get plenti accuse wey include say im attack one photojournalist for Zambia during one of e tour, sexually assault one of im dancers, kidnap and employ dem witout correct permits inside France.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sadio Mane Mane fit carry Senegal for back reach Afcon finals?
- See wetin dem go face How Hushpuppi try tiff $124m from Premier League club - FBI Dubai Police don extradite Hushpuppi and Woodberry See how Dubai catch Ramoni Igbalode AKA "Hushpuppi" Wia dis foto come from, Hushpuppy/SCREENSHOT/BOP.GOV Di Director of Dubai CID say from di raid, dem gbab document of one planned fraud wey dey worth $435 million.
quick quick rush quench di fire.
Nigeria police discover 'house of torture' for Kaduna Kaduna 'torture house' do me 'like hellfire' "My own school don exist for over 200 years, my great great grandfather na im start am and na place wey mostly parents and relatives dey bring dia pipo wey get serious issue, like drug addiction and oda criminality.
Stephens, wey dey ranked as number 83rd for world tennis win Williams for their match for Flushing Meadows, inside New York E mean say she go face Madison Keys, another American wey beat Coco Vandeweghe, 6-1 6-2.
Wia dis foto come from, Nigeria Presidency Wetin we call dis foto, President Buhari do meeting with APC ogas Bola Tinubu and Bisi Akande Immediately after di Obasanjo letter show, President Buhari do meeting with All Progressive Congress party ogas like Bola Ahmed Tinubu and Bisi Akande for Abuja.
Who be Joana Nnazua Kolo Miss Kolo, wey be di youngest commissioner-nominee for di history of di state, na 2018 graduate of Library Science from Kwara State University (KWASU), according to goment statement She be grassroots mobiliser and strong advocate of community development.
Oga Babandede tok say dia records show say dem don stop around 11,000 pipo wey wan comot di kontri without passport.
Officials say di village dem don dey cut off as di roads don flood and water don carry at least one bridge go.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, João Miranda go be di first player to captain di Brazil team for di World Cup Captains for Brazil for di World Cup Brazil V Switzerland- Marcelo Vieira Brazil V Costa Rica- Thiago Silva Serbia v Brazil- João Miranda Brazil V Mexico- Thiago Silva Brazil v Belgium- João Miranda Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 2018 FIFA World Cup Russia: Nigerians no wan draw di big boys Another thing we de for inside dis tori World Cup Draw: See wetin Brazil, Nigeria coaches dey talk1st December 2017 0:43 Video, 2018 FIFA World Cup Russia: Nigerians no wan draw di big boys, Duration 0,431st December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 According to di statement, dis arrest go carry di number of di people wey dem don arrest on top di Kwabenya matter to 11 suspects dis week.
Dem wound three pipo and di vex di area boys sotay dem come protest block di airport road.
Di pavement blocks be 12-inch square in size wey he use 60% plastic waste den 40% sand manufacture am.
Oga Adesina say di accuse na lie.
Another thing we de for inside dis tori Kah Walla: I dey under illegal house arrest as 30 policemen surround my house21st October 2018 Cameroon President Paul Biya don win for seventh term22nd October 2018 Cameroon Police arrest opposition protesters for Douala27th October 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers40 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Alex believe say, di reason why shop rent high like dat na because di owners no be businessmen.
Dis trend dey happen for countries for Africa too like Nigeria.
De High Commissioner go meet Minister for Wild Life, den President for push Cameroon for put strong law for protect animals, punish de animal business pipo and teach communities and groups dem for protect animals weh deh fit di disappear.
#SOTU— Nigel Farage (@Nigel_Farage) February 5, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 THAT WAS THE BEST #SOTU SPEECH President @realDonaldTrump you did a Great Job Since it’s black history month I want to Thank you for caring about the black community & for the record low black unemployment RT If you loved his speech!
Ah just dey for hospital, deh no di give me any oda treatment again.
8 November 2017 Wia dis foto come from, Nigeria Presidency/Twitter Wetin we call dis foto, President Buhari government reduce money for education from 7.4% to 7% for di 2018 budget Nigeria don ready with dia budget for 2018, wey dem call 'Budget of Consolidation' to help di economy recover from di first recession for di country for 25 years.
Oshiomole: Why dem boo and stone di APC chairman for dia rally for Ogun state?
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Petrol attendants dey collect money - motorist18th December 2017 How weather go bad reach to cancel flight11th December 2017 0:43 Video, Man and woman go out: Who suppose pay?, Duration 0,4322nd December 2017.
Dis event na wetin pipo know for im exclusive guest list, expensive tickets and - most of all - ogbonge dressings, based on different theme everi year.
See how e boil for police brutality 3 Anger as Naira Marley, Teni, Wizkid, Davido, Nigerians provoke for SARS brutality 4 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse 5 FG order reopening of Unity Schools and goment Universities 6 'All dat baby mama tok na nonsense - Laycon 7 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business 8 Nollywood actress Chacha Eke announce say she dey commot her marriage 9 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem 10 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans.
E say if possible make we get di tracker for am.
Enyia say di way forward na for federal government to encourage more orthography development, dat na for people wey sabi to write book for dia language, design school work for native language as curriculum development, get authors wey go write book for di native languages from primary 1 to basic 3 according to school curriculum.
Another thing we de for inside dis tori Akinwunmi Ambode fit dey inside hot soup for Lagos as 2019 election dey road12th September 2018 Jide Sanwo-Olu: Who be di man wey wan pursue Ambode for 2019?13th September 2018 Wale Oluwo: Why Lagos commissioner resign from Ambode goment, dump APC, vow to work for PDP Agbaje5th December 2018 Ambode: Lagos lawmakers para, draw ear give di govnor to impeach am29th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Jos crisis: Plateau State goment say na mistake bullet kill University of Jos student
Dis mata start for 2007 and draw like ogbolo soup come reach today.
CBN: Banks get two weeks to dey settle any customer kwanta Central Bank of Nigeria go get new Deputy Governor Na mint (new-new Naira notes) dem go distribute but Eleja say, no be for dem to go "keep for dia house, go spray for wedding, or sell."
Wia dis foto come from, Bashir Ahmed/Twitter For security mata, Nigeria don already get weapons deals wit Russia between 2017-2018 and latest tori be say President Muhammadu Buhari go hold security tok tok wit President Vladimir Putin.
Rihanna people don deny dis kain yeye talk before.
Confam INEC list of elected Nigeria Senators Emeka Ihedioha don win Imo Govnorship election Tori dey land say di Peoples Democratic Party (PDP) don already ask dia supporters to tanda onto INEC head for di kontri as for five out of di six states wey dem results dey inconclusive, na PDP dey lead.
For di Church of Assumption, Falomo, Ikoyi Lagos, Pipo deck black go church.
He mention say time-line no dey for wen di disease go pass and nobody fit predict wen di next public health crisis go happun and we no fit tie our own hands in di hands against dis disease.
"So if true-true, na wetin e tok be dat, e dey surprise us" Why Trump dey appear wen you type 'idiot' for internet?
ourt tell Diezani to forget $40m jewelleries for FG hand 10 September 2019 Wia dis foto come from, WOLE EMMANUEL Federal High Court for Lagos Nigeria, don grant order make federal goment seize patapata, jewelleries wey worth $40m from di former Petroleum Resources Minister Diezani Allison-Madueke.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon crisis: 8,000 pipo run enta Nigeria inside two weeks - UNHCR14th February 2020 Election Results: Main tins we learn from Cameroon parliamentary, municipal vote10th February 2020 Cameroon elections: SDF, oda parties petition for cancel election for seka violence, vote buying, army voting14th February 2020 Cameroon Anglophone Crisis: 90 Separatists fighters don surrender - Disarmament Committee16th May 2019 Cameroon court don suspend 'Miss Cameroon'24th January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Benin Republic na west Africa country wey economy dey really depend on buying and selling from Nigeria.
How Hurricane dey get name Hurricane Harvey don kill more than 33 people and di thing strong sotay e don drive thousands of people comot from their house.
Former England international Alan Shearer do test for di Stirling University laboratory where experts, for di first time, discover proof say di brain dey change as soon as person use head hit ball.
Local tori pipo Premium Times bin report say President Muhammadu Buhari don ask make pipo calm down for di area and say make dem embrace peace.
President Buhari propose dis wan on Wednesday, for di kontri Democracy Day celebration on Wednesday.
pic.twitter.com/LkprAn2Kwu— ManDee (@davydove08) December 19, 2018 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 December 26 2006 over 150 people lost their lives to pipeline explosion I abule egba/awori , I lost friends and teammates in that fire.... That same spot, same time, same month again is on fire again... #PrayForAbuleEgba— Edo-Wizard (@davidoghe) December 19, 2018 End of Twitter post, 7 For 26 December, 2006 pipeline explosion wey happun for Abule Egba kill hundred of pipo as crowds go scoop up petrol wit plastic containers afta vandals go puncture one underground pipeline to tiff fuel.
Contrary to claims by some Ghanaians say he be 'clearing agent,' he reveal say he no dey interfere plus investigations, im tok during de 2019 Ghana Bar Association conference which dey happen for Takoradi, Western Region.
Producer: Ogechi Obidiebube Video: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori 2:04 Video, Nigeria Election 2019: Atiku Abubakar say "My age no mata...
Okoi even observe say dis one wey APC no follow for di elections no help di process at all because as di major opposition for Rivers state, dem go provide competition and dat one go ginger di pipo.
Another thing we de for inside dis tori Scientists say goat dey prefer to stay wit pipo wey get happy face1st September 2018 India: Dem don bail 8 donkeys wey police arrest28th November 2017 Rat wey die inside soup don land Chinese restaurant $190m loss13th September 2018 Kebbi elephants: How Matsi, Mama and Karama wey loss enter Nigeria win community love5th September 2018 Fowl wey dey lay egg wey get cancer and arthritis medecine28th January 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
I dey really proud of di foto - na di spaghetti wey I bin chop for lunch - wey dem take from up wit filter, and now, like play e don sharply turn to my most popular Instagram post ever.
Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer
Another thing we de for inside dis tori Jalingo violence start from Tudiri village but Police no fit confam deaths17th June 2019 Ebola Crisis: Nigeria dey at low risk to import Ebola Virus now - NCDC17th June 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
She say she plead plus Nigeria say sake of de good relationship wey dey between Ghana den Naija, dem for see how dem fit sort dis matter.
Im start to learn street fighting at a very young age.
De situation bad sotei patients warn management say deh go protest if deh no solve de situation.
But seriously, how does he keep his job?
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, President Biya don enter China dis week Ngomna be take measures for shine eye for de language mata but de situation still di look bad.
Matthew Seiyefa: Three hot cases wey new DSS oga suppose torchlight
Godwin Obaseki win Edo PDP Primaries unopposed just three days afta e join Nigeria main opposition party25th June 2020 Obaseki resign from APC to find ticket anoda place for Edo state governorship race16th June 2020 Edo election: Godwin Obaseki visit Nyesom Wike of People's Democratic Party ahead of Primary election afta Adams Oshiomhole All Progressives Congress disqualify di Govnor14th June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Komla Dumor Award 2020: BBC dey find di rising star of African journalism
At di march Joshua waka wit crutches and also use scooter after he feel "small pain" for im left knee during training dis week.
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/AFP/GETTY Wetin we call dis foto, More than 70 people die for Loco and Guma towns for Benue as Fulani herdsmen attack Fulani herdsmen attack don become serious security wahala for Nigeria, especially for di north central states of Benue, Nassarawa, Plateau and Kaduna.
We are super super happy when a customer is happy.
Skip Twitter post, 3 Apparently there will be a blood moon tomorrow night.
As Zimbabwe economy dey spoil dey go for dis past years, no kind yeye predictions wey dem never do about im death and how im political career go take finish, but all di talk remain only talk so tey people wey bin dey criticise am tire - until now.
Di music star tok say na im papa burial and she wan praise her God for her own way.
"As at di time wen dem submit di name of di candidate, im bin dey 34 years-old, wey no follow Section 177(b) of Nigeria law book alias constitution wey make am a must for candidate for such office to rach di age of 35 years to dey eligible to contest di election.
According to di goment, dis na di first phase of di ban and e go affect new bike companies like Gokada and Opay.
Printers Di season dey bring more work and more moni for printers.
Mali coup 2020: Mutiny leaders wey ensure resignation of Malian President Ibrahim Boubacar Keïta don declare plan to set up transitional goment
For inside di new report wey cover reach 11 markets across six states, di two cities overtake Lagos as di cheapest place to cook di popular Nigeria delicacy.
Pesin wey follow Waziri, Ibrahim Lamorde also face di kain wahala wey Ribadu and Magu face as dem also push am go course wey im no want as National Assembly dey also find am to explain money wey miss for di agency.
Most of di stores wey dey sell phones dey give plenty awoof on top dia phone for Black Friday.
Wetin we call dis foto, Omotesho Bakare Ibrahim Obanikoro of di All Progressives Congress say im papa na im Godfather but im get Godfathers for im party wey "I appreciate dia work and dia experience."
Another thing we de for inside dis tori Hope Uzodinma: See important tins you need to know about di govnor of Imo state15th January 2020 Supreme court Imo judgement: PDP want CJN to comot hand from dia remaining govnorship mata16th January 2020 Kano Governorship Tribunal: Court declare Ganduje winner of 2019 election2nd October 2019 Innoson say nobodi don serve am notice afta court declare am wanted man24th May 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal28 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Things wey single mothers dey face Dem no support media player for your device Things wey single mothers dey face 3 January 2018 Single mother na everyday people wey you fit don meet.But dis single mothers dem tell say society no dey treat dem like everyday people.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 On Wednesday, 31 July, Amnesty Nigeria post tweet wey be like say dem dey support di #RevolutionNow protest wey one group dey plan to do across Nigeria on August 5.
Cover ya mouth and nose wit di mask and make sure say no space dey between ya face and di mask.
But de new collaboration wit de Spanish football league, La Liga go fit helep Cameroon for manage local football league beta.
Nigeria police sack four SARS officers for armed robbery, kidnapping Skip Twitter post, 1 UPDATE #PCRRU316356.
Im two younger brothers Tullu Guya and Asseffa Guya na also painters.
Mr Hariri put for Twitter say "To talk say Saudi Arabia dey by-force hold me and I no fit comot di country na lie.
Every day di katakata dey allowed to continue, bitterness dey build and di region dey move closer towards full-blown war," oga Egeland wey recently visit di kontri tok.
Can't wait to be there / I MUST meet @iamcardib just sayinnnnn' #BitchIsBack pic.twitter.com/GVAmUCTqGB— Miley Ray Cyrus (@MileyCyrus) January 27, 2018 End of Twitter post, 1 Ke$ha go show face for Time's Up movement.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Fibre wey dey inside fruit, vegetables, wholegrain bread and spaghetti na foods wey pipo wit Peptic Ulcer suppose chop according to WHO.
We recognise that our platforms come with responsibility, and so we are using our voice to stand against racist abuse.
But Niger state goment say security deployment bin don dey ground to fight di bandits.
Na Tom Kelly and Billy Steinberg write am.