text stringlengths 21 14k |
|---|
She be one of di first pipo wey work for Amazon as she join as accountant. |
Di court also set November 29 for Mompha bail hearing. |
Nothing like dat dey for men inside Catholic Church. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Swearing in of Professor Yemi Osinbajo as Nigeria vice presido Who wan collect Osinbajo post for Buhari hand For 2017, wen Presido Muhammadu Buhari sick and waka comot go London for medical treatment, im drop di key of Nigeria wit Osinbajo. |
Wetin concern RCCG with penis wey no gree stand |
According to am, some go happun peacefully, while some no go be like dat. |
Nigeria Civil War: Abonnema for Rivers state dey mark 50 years freedom from Biafra |
Birth control pill for men don pass human safety test Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Marie Bonaparte and her husband, Prince George of Greece and Denmark "Di surgery na disaster. |
One video ontop social media show how di lawmakers dem take waka comot while di SDF people dem dey sing come carry leaf join. |
Dem add say di dept go put di pipo of di state for difficult situation. |
Brexit: 'I no know wetin go happen to Nigerian students' Na im be di second senior cabinet minister to resign for di same day. |
StopTheSoot: How trye fire throw Port Harcourt inside darkness Karina Igonikon , Port Harcourt 4 June 2018 Wetin we call dis foto, Di fire dey burn dey enter oda places Parts of Port-Harcourt southern Nigeria fit no see light for long time afta fire wey start Saturday night don scata power injection substation wey dey supply light to di town. |
Tori be say di two clubs don dey negotiate throughout di transfer window until Tuesday wey dem get breakthrough afta reports begin fly up and down say Barcelona sef dey interested. |
Di suspects confess say dem bury di body for one uncompleted building for Kumbotso LGA. |
Daily Trust: Why we close down di newspaper offices |
When e dey necessary, we go drop links to di third-party websites wey relate to di tori and fit provide extra informate, source or correct comment. |
Im death na Egyptian state news confam am on Tuesday. |
Baba Jibo Ibrahim na tok-tok pesin for Kano state courts. |
For im weekly paper al-Naba on 26 March, IS dey yab Muslims wey dey follow "ignorant" theories say goment get hand to develop di virus. |
Wia dis foto come from, PARAMOUNT PICTURES For one of di film main action scene, we see Tom Cruise jump comot from plane wey dey fly for air at 4,000 metres to save one man wey dey fall from sky, but e no tey afta wey lightning come strike am, yet im and di man manage to survive. |
Another guest talk say dem no know whether di gunmen dey inside di hotel but you fit hear as people dey shoot. |
"Na stone colour e get wit rose-gold button. |
Ivory coast Among di earliest kontris to reopen dia schools for Africa na Ivory Coast, dem resume learning on 25 May. |
''Deh block all road for enta or komot town, even inside town only one road di pass from squares and Shisong", Kumbo dioceses tok-tok pesin describe how town don bi,'' na so im tok. |
Year message 2019: Buhari use im January 1 statement do campaign? |
Now, di disease dey for only Afghanistan and Pakistan. |
Spencon: How one ogbonge Africa construction company take fall Dem no support media player for your device Spencon: How one ogbonge Africa construction company take fall 6 April 2020 Spencon na one of di largest construction firms for East Africa before. |
Di allegation cause royal scandal and correct gossip for di Belguim media. |
Afcon 2019: Cameroon and Ghana play goalless draw 29 June 2019 Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Dis na di second 0-0 scoreline of di tournament - and di day - afta Angola draw with Mauritania Defending champions Cameroon topGroup F afta dia goalless draw with Ghana for di Africa Cup of Nations. |
Nigeria don get 5 chiefs of staff and 1 acting. |
For di video, she say "where Nigerian men dey? |
Another thing we de for inside dis tori Customs officers wey shoot man for viral video bin dey drunk - Transport company18th February 2019 APC caucus: Anybodi wey kolobi ballot box dey risk im life - Buhari18th February 2019 Nigeria Elections 2019: INEC say na lie say ballot papers dey politicians hand18th February 2019 De one we dem don look 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,0042 minutes wey don pass 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020. |
Cameroon go vote for president on October 7 and na nine candidate dey for compete for push president Biya for pawa. |
BBC Pidgin tok to Nigeria Informationa and Culture Minister Lai Mohammed but e tok say e no go tok until e cari eye see di report. |
Saudia Airlines: Plane make U-turn after mama forget pikin for airport 13 March 2019 Wia dis foto come from, Getty Images One plane wey bin dey go Malaysia from Saudi Arabia make sharp U-turn afta one of di passengers discover say she forget her pikin for airport. |
Dis na wetin Ayo Animashaun, di owner of HipTV wey dey organize di Headies award tell BBC Pidgin tori pesin, Faith Oshoko on Wednesday. |
#RevolutionIsNow: Six revolutions wey shake kontris of di world |
PMNews and Punch local tori report. |
Di government bin want make dis panel go Libya go get more information on how things really be, and to follow Libya government talk on how to stop Nigerians wey dey travel go di Arab country, just to use different dangerous ways take enter Europe. |
Na list dis for members: President: M. Atangana Clément weh na former magistrate and president for admin chamber for supreme court Members: M. Bonde Emmanuel ; M. Atangana Clément ; M. Bipoum Woum Joseph Marie ; Mme Arrey Florence Rita ; M. Essombe Emile ; M. Paul Nchoji Nkwi ; M. Baskouda Jean-Baptiste ; M. Bah Oumarou Sanda ; M. Lekene Donfack Charles Etienne ; M. Fouman Akame Jean ; M. Ahmadou Tidjani. |
Oga Sefah draw ear give kontri pipo make dem dey careful wia dem from dey buy food. |
Another thing we de for inside dis tori Dog rescue pikin wey dem bury alive for Thailand18th May 2019 Boo di Pomeranian dog don die 'from heartbreak'20th January 2019 Yang Yang, Grumpy Cat and oda animals wey dia hustle pass your own27th August 2018 Video, Dog Meat: Di food treat wey Akwa Ibomites dey enjoy6th April 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
For application wey get to do with support from partner, di law go need di couple to live together for three years, But Denise dey argue say since two of dem don get one agreement before to share all di lotto wey dem win, she suppose get her share of dis big-big money. |
Another thing we de for inside dis tori Dr Stella Immanuel Covid hydroxychloroquine video: Facebook remove viral post of doctor wey say she use di drug to treat over 300 coronavirus patients for US28th July 2020 Izuchukwu Madubueze: How sexual harassment accuse make 23-year-old Nigerian man kill imsef28th July 2020 Akinwumi Adesina win re-election as AFDB president27th August 2020 Kanye West: American rapper, Kim Kardashian husband and Donald Trump friend tweet about running for United States Presidential Election 2020 - See facts about Kanye West you fit no know5th July 2020 Big Brother Naija Season 5 housemates names: Dorathy Bachor Instagram page 'blow' just afta BBNaija show launch20th July 2020 Entanglement meaning: August Alsina ft Rick Ross 'entanglement' lyrics download im side of di story wit Jada Pinkett, Will Smith wife20th July 2020 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Security forces take three of e computers and e phone for check'am if na true or not de accuse for e head. |
China no dey come take Abuja-Kaduna railway - Nigeria Railway Corporation 'Operation cat race don change tins for Benue' According to Al-Hassan, di Code of Conduct Bureau file di application give di CCT chairman on Friday January 11 for di trial to start on Monday January 14 , 2019. |
Another thing we de for inside dis tori Akwa Ibom: Why burn-fire, smoke, gbege greet Assembly emergency sitting Burn fire, smoke, gbege na im greet Akwa Ibom State House of Assembly emergency sitting on Monday.19th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: How social distancing fit slow down di Covid-19 pandemic17th March 2020 Coronavirus - Virus: Nigeria don confam new Covid-19 outbreak - See wetin we know so far17th March 2020 Coronavirus: Travellers from kontries wit high covid19 go do secondary test for Nigeria16th March 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 For May dis year, dem give Ozil mouth wella afta im snap foto with Turkish president Recep Tayyip Erdogan for one London event. |
Minimum wage rates Nigeria National Living Wage don turn N30,000 from N18,000 National Youth Service Corps (NYSC) salary: N19,800 Wetin Nigeria Labour Congress bin want: N56,000 - N90,000 Wetin we call dis foto, Dis table show all di moni wey states for Nigeria dey collect from goment plus di one dem dey do by diasef (Source: National Bureau of Statistics) Na two major ways govnors dey get moni to run dia state, dem dey collect from federal goment wey dem dey call Federal Account Allocation (FAA), den dem dey get from witin dia state. |
Clarence Seedorf contract signing long like burial ceremony Whaaaat! |
Di new head of WHO Dr Tedros Adhanom Ghebreyesus give hand for Zimbabwe and wetin dem dey do for public health. |
Ds na di first time wey US soldiers dey die for di country since di US Africa Command enter there. |
Kano Govnorship Re-run: INEC don declare Abdullahi Ganduje winner of election |
But no be until June 20 dem come find di mistake correct am. |
"No take disinfectant for Coronavirus" Workers suppose collect salary during coronavirus lockdown? |
SMW 2018 dey end on Friday 2 March, by 10pm West African Time. |
For essay wey Akwaeke Emezi write for The Cut, di writer come out as ogbanje and non-binary transgender pesin. |
Denmark wey England go play on 8 September bin lose dia opening match 2-0 to Belgium but Southgate say na because luck no dey Kasper Schmeichel side. |
Di poor state of di bridge don dey give pipo wey dey live for di area serious concern as some of di pillars under am don dey rust. |
But we should not make fun of your gods. |
The broadcasting industry has lost one of the greatest. |
Meanwhile, e get at least three things wey fit benefit young people. |
Nigerian Bar Association say dem dey avoid court to protest di suspension of Justice Walter Onnoghen as Chief Justice of Nigeria. |
"I've chat wit Fifa because dis na very important something," di former Ivory Coast international tok. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 US National Hurricane Center say di hurricane dey too dangerous and fit affect tins wey dey 40 miles from di centre of di wind. |
Another thing we de for inside dis tori Special eagles coach say moni follow for why dem no do well for World Cup4th November 2018 Amaju Pinnick don win election to continue as oga of Nigeria football20th September 2018 "Una gats carry dat trophy for di good of our kontri" - President Buhari to Super Eagles22nd June 2019 Fifa ban no go land Nigeria head as goment recognise Amaju Pinnick as football president20th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Foto journalist Yongqing Bao from China na im tak di pishure wey win di 2019 edition of di competition out of di many wey submit dia work from around di world. |
You wan live long? Den eat dis food |
INEC never react to di mata as at wen we do dis tori. |
Skip Twitter post, 5 My Watch had Ended. |
The ground start dey move wey e shake three times" Gifty Amperh, another resident for Adenta talk BBC Pidgin. |
Stick with ur decision and stop covering them up with lies. |
Villages laik Kumbo, Jakiri, Boyo, Labialem kontri pipo put up dia flag, march di sing dia for celebrate October 1. |
Another thing we de for inside dis tori Why we never release El Zakzaky - Presidency23rd July 2019 'El-Zakzaky dey suffer from lead poisoning'15th August 2019 Shiites: Ibrahim El-Zakzaky no show but court set ruling for bail ontop murder5th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
How Lagos dey cope with big population Di goment plan na say all Nigerians and legal residents must use NIN from January 1, 2019. |
Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Di Social Media Bill wey don make pipo para E dey important to torchlight say di Hate Speech bill no mention anything about "online" or "social media", although di way Senator Abdullahi Sabi - di sponsor - take write am, pesin fit reason am say e cover join. |
List of APC Govnorship candidates for 2019 Election Wetin we call dis foto, Kayode Olatoke "We no dey interested for di palava wey dey inside APC, but di judgement of High Court wey nullify dia primaries na fact so because of dat fact dem fit tok say dem don comply with section 87(1)? |
"Na only sorry I fit tell people for Italy, no be like say we no try but last-last na di result bi di main thing," di former Napoli and Sampdoria coach Ventura talk. |
Why US dey bounce Ghanaians visa more times All di deportees be males, 82 of dem no get passports so dem come plus travel certificates, but four of dem get Ghanaian passport. |
I go like make di goment or whoever dey capable to help me bring my mama back." |
Deh get laik 500 to 1000 fighters but de tin weh e bi important na dia morale and fighting spirit for independence for state weh deh di call'am Ambazonia, e tok. |
And evidence of some outbreaks dey wey show how destruction of wildlife dey create dis kain palava. |
Police Atok tok pesin Nnamdi Omoni confam di tori to BBC Pidgin come add say dem don arrest one of di suspect wey dey help dem wit di investigation for di matter and di woman dey receive treatment for hospital Another thing we de for inside dis tori Nigerian man wey 'im family lock up for 30 years' get rescue21st August 2020 4:45 Video, Lagos missing children: Five pikins miss inside Otto community between Jan. 2019 and now, 4,4521st August 2020 1:59 Video, Nigerian mummy calm down boy: I wan be police officer - - Oreofeoluwa AKA ‘Mummy Calm Down’, 1,5921st August 2020 2:19 Video, Bundu Ama: Di community wey get only 'one' toilet, 2,1930th July 2020 1:00 Video, Lebanon explosion video: Beirut Bride wey blast hit during her wedding shoot speak about her experience, 1,006th August 2020 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020 2:27 Video, Coronavirus lockdown: Di untold story of dis Abule Ado explosion victims inside Lagos, Nigeria, 2,276th April 2020. |
Danjuma Goje case neva enta voicemail, e dey Attorney-General hand now |
After Johnson first talk dis tori, Iran authorities carry fresh charge put on top Zaghari-Ratcliffe head. |
Another thing we de for inside dis tori Third Mainland Bridge closure Lagos: See how road traffic affect pipo in history25th July 2020 Third Mainland Bridge closure Lagos: FG dey close TMB by midnight Friday, find di latest alternate routes here24th July 2020 Lagos Okada/Keke ban: Lagos state goment say no going back5th February 2020 2:32 Video, UberBoat: How e dey operate for Lagos, 2,3222nd October 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
UK Royal Baby dey on di way 'I bin surprise, shock, I mean I no believe am, I mean why me? |
Fast-forward to 2017, Magic Johnson still dey alive, im HIV dey under control and im don become part-owner of im former basketball club, di Los Angeles Lakers. |
Posted at 13:0013:00 Final Results of Edo state Governorship Election See who win Edo State Governorship Election 2020, according to official results from Nigeria election office, Independent National Electoral Commission (INEC).Read More next Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links. |
"About two nights ago, some mammy girls come to my house sharp one o'clock for night. |
Even though Police dey report say na like 86 pipo die, Rondong say di number of pipo wey die pass 200. |
Di document reveal say di airport terminal concession na one of di serious projects for under di Aviation Sector Roadmap of di federal goment of Nigeria and e fit well for di Ministry strategic plan for di sector. |
Nigerians don react for Twitter say make President Buhari use dis opportunity to also torchlight di kill-kill of Nigerians dia Ova 100 Nigerians don die for xenophobic attacks since 2016. |
Di picture dey come from di 1939 comic album wey dem dey call King Ottokar's Sceptre and e dey among di things wey Belgian artist Hergé make wey dem don sell for auction. |
E go deposit N50million bond E go submit im international passport E go provide two sureties E go bring two years tax clearance Lere Olayimika, wey be tok-tok pesin for oga Fayose, tok say dem dey arrange to make sure say e complete all di condition wey di court sama am. |
Lee ya ebe a BBC News Yoruba June 12: Ère tuntun tí Ìpínlẹ̀ Eko mọ fún MKO Abiola Another thing we de for inside dis tori Story book wey dey promote Pidgin and oda language don show20th March 2018 Video, International Mother Language Day 2018: You fit speak your language?21st February 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers31 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Goment too say na separatist kidnap de pikin dem as deh say make all school dem remain close until goment answer dem. |
Dis journalist weh e bin di work for one media house bin don get operation for head and e bi still need for get anoda operation. |
ria Social Media Bill and Hate Speech Bill dey different, no confuse di two 25 November 2019 Nigerians don dey make #SayNoToSocialMediaBill trend for nearly two weeks now, but di tins wey make some pipo vex dey inside anoda bill. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.