text stringlengths 21 14k |
|---|
Which way forward for Govnor Ambode? |
End of Facebook post, 3 Fuel stations for Ghana start dey sell one litre for GHC 5 Cedis ten pesewas after di Bulk Oil Distribution companies (BDCs) pass on a hike in cost of fuel to Oil Marketing Companies (OMCs) who also push am on consumers. |
Femi Falana tok Im say, wen dem tell you say bill wey parliament pass, dem fit sign am from anywhere against wetin di law tok den no be for nothing, na to make sure say dia third term agenda dey road. |
Dis na di top five things wey happun dis weekend. |
"One rice wey I buy from Nassarawa na so-so sand, dirty and shaft full inside and pipo no buy am."ne. |
About one million pipo don already recover. |
Pipo don use di word "trafficked" but Obada neva exactly describe am wit dat word. |
According to one viral video wey dey trend, one woman Roseline Nwokocha with her sister Chioma come from Umuahia, Abia State to Port Harcourt to come buy pikin for one million one hundred thousand Naira (N1,100,000). |
We don dey monitor quite closely how pipo dey obey di relax lockdown guidelines and wetin we recommend na in di best interest of Nigerians, Dr Aliyu tell ChannelsTV. |
Mr Iwobi dismisses activists' concerns, as im claim say those wey dem den Italian citizenship no follow di regulations. |
Nigerian tori pipo dey close eye for Boko Haram attacks? |
Skip Twitter post, 1 Logo Benz is for the 3rd party to have a glimpse into the current state of youths in our society. |
"Your data na your own, e fit be your bank details or your family information, na your own and e get value, if person take am, understand am, na risk. |
Court don dismiss di complaint but di indictment still dey. |
BBC Pidgin neva use free hand confam wetin di Senator Isa Missau "If na to elect senate president, u go do am wit simple majority but to remove am, dem need 2/ 3 to do am" Im tok. |
When Federal Government withheld their allocation for years, he provided enough money to sustain the state" Good points. |
But I never actually said that! |
President Museveni make dis promise when e dey face Robert Kyagulanyi a.k.a Bobi Wine, one of di lawmakers wey no support make dem increase di age for president for di country. |
For time wey people dey find phone wey go get plenty memory to dey store picture, movies and other things, na im phone-maker Apple Incorporated say dem no go dey do 256GB memory inside dia iPhone 7. |
Meanwhile, Italian giants Juventus go qualify if dem win Olympiakos and Sporting no win. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Employment in Rivers State: Deputy Govnor Ipalibo Harry-Banigo explain why di state dey battle unemployment28th May 2019 'Na fuel water we dey use cook and baff'9th May 2018 StopTheSoot: How trye fire throw Port Harcourt inside darkness4th June 2018 Port Harcourt soot: Mak... |
Another thing we de for inside dis tori 2017: Correct things wey happen for African football29th December 2017 Know how FIFA take rank your country for football24th November 2017 World Cup 2018: Who no go show for Russia?12th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don ... |
FA Cup final Arsenal vs Chelsea: Arsenal beat Chelsea to win di FA Cup for di 14th time |
Another thing we de for inside dis tori Yasuke: Di ogbonge African samurai14th October 2019 Video, Zainab Bulkachuwa, Nigeria first female president of di courts of appeal don retire6th March 2020 Kamaru Usman: Meet di first African Born, Nigerian Champion for UFC history3rd March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit ... |
Dem do Autopsy to find out wetin kill am, di autopsy show say im get hypertrophic cardiomyopathy, wey be heart condition wey fit increase di risk of sudden death during physical exercise. |
Di award na special award wey dem dey give people wey "dia creativity don affect di way people dey produce TV content for world". |
Dubai: UAE don dey give five years tourist visa |
Wia dis foto come from, KENESHA ANTOINE ON FACEBOOK Wetin we call dis foto, Mr Weber proposal note For her Facebook post, Ms Antoine write say her answer to di proposal for be '' a million times, yes''. |
Di attack bin target di Hezbollah stronghold. |
End of Facebook post, 1 Dem diagnose say Rachael get primary triple-negative breast cancer for November 2016 afta dem find one lump under her arm. |
Report say dem hire di suspects from secondary schools inside Uganda central districts of Buikwe and Mukono to write exams for pupils inside Sese Bugolo primary school, according to Daily Monitor newspaper. |
Another thing we de for inside dis tori Ambulances no dey, yet you wan use $12 million for medical drones - Minority blast Ghana gov't4th December 2018 Ghana go distribute blood den drugs plus drones - Vice President24th April 2018 Ghana parliament take speed approve $12million medical drones deal, but dem still dey sw... |
Na wetin im tok Egypt no win match for all dia three appearance for World Cup and now dem don shift dia focus to qualify for 2019 Africa Cup of Nations for Cameroon. |
Women's World Cup: End of di road for Indomitable Lionesses as England knockout Cameroon |
The guy approaches the plane with gloves and starts walking around and under the aircraft holding a bag which he dropped inside the engine. |
Oya siddon, watch di part four of how BBC Pidgin tori people from Ghana, Cameroon and Nigeria dey yarn different things for dia area. |
#BuhariMustNotComeBack pic.twitter.com/nFpQTyqbzq— Buhari Must Not Come Back (@oladseyOOE) July 31, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 The Ronaldo of Nigerian Politics "Senate President Bukola Saraki" Dump (Defending Champions) APC, he is yet to Announce his new destination. |
E dey important to dey wash hand, wash bodi well dis time - we suppose dey discuss am among awasef, make we all nor forget say we get to dey wash hand before we chip, afta we cough or sneeze, or when we comot for toilet. |
Arsenal lose but I happy - Unai Emery Nigeria international Ndidi join Leicester from Belgian club Genk for di 2016-17 season and don start 52 times for di Premier League club to make am ogbonge member of di team. |
rother stars wey don blow afta di show 23 April 2018 New Informate 24 April 2018 Wia dis foto come from, Miracleikechukwu Wetin we call dis foto, Miracle nai win di 2018 edition of big brother Big Brother Naija finish on Sunday as dem name pilot Miracle Ikechukwu di winner of di show. |
A project that’s still under heavy construction. |
Plenty obonge pipo come for di wedding including Bill Gates and President of Ghana Nana Akufo-Addo Skip Instagram post, 5 View this post on Instagram All love! |
Gabon coup: Military take-over dem wey na small remain for am to succeed |
Harry Kane (Tottenham and England) Ballon d'Or winners: Ronaldo & Messi dey reign since 2008 2007Kaka Cristiano Ronaldo Lionel Messi 2008Cristiano Ronaldo Lionel Messi Fernando Torres 2009Lionel Messi Cristiano Ronaldo Xavi 2010Lionel Messi Andres Iniesta Xavi 2011Lionel Messi Cristiano Ronaldo Xavi 2012Lionel Messi Cr... |
Im dey recover for United training ground after doctor do surgery for im knee. |
America killing of Iran number two most pawaful man, Qassem Suleimani and fear say palava between di two kontris fit turn sometin else, don create serious tension all ova di world. |
BBC News Mundo Di World Service for Spanish 15 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Referee Kenneth Aston bin get im idea from traffic light "As I dey drive for Kensington High Street, di traffic light bin turn red. |
"Na di club of my life, I make my life here. |
Sports don do wetin nuclear threat no fit, as North and South Korea don meet Japan: 'North Korea no get bright future' Another thing we de for inside dis tori Beats by Dre advert "Above Di Noise" feature Nigeria dia bobsled team17th January 2018 2018 Winter Olympics: North Korea go send team go9th January 2018 North Ko... |
If any mask spoil after you wash am, e no dey good to use again. |
Nigeria fuel scarcity: Situation for some areas don better |
Meghan go mark International Women's Day. |
2016: Dem introduce Bond notes as cash come scarce. |
Di water carry houses go and trees fall on top some destroy dem.'' |
"How e act na how we believe di murderer for don act," Oga Petersson add. |
Apple's next iPhone announcements fit be di most interesting yet. |
Already, Jamb candidates wey just write di 2020 Unified Tertiary Matriculation Examination (UTME) go fit now print dia result notification slips. |
APC Senators neva tok fim on top di mata Senator Isa Missau from Bauchi state bin tell BBC Pidgin say na sad day for democracy as security dey prevent some lawmakers to enta National Assembly while dem dey give cover to some thirty lawmakers from APC wey dey plan to impeach the senate president. |
Meanwhile di Management of Lagos State University Teaching Hospital tok say dem dey give di victims treatment very well. |
Tori be say five of di girls die and dem still dey hold one girl wey refuse to change her religion. |
"Di young, young people for Southeast, dem say na Biafra, wetin dem know wey bi Biafra? |
Check out di complete list of di top 30 richest celebs dem wey dey 30 and below 1.Ed Sheeran, 28, (£170m) 2.Daniel Radcliffe, 30, (£90m) 3.Harry Styles, 25, (£64m) 4.Emma Watson, 29, (£57m) 5.Niall Horan, 26, (£54.8m) 6.Little Mix (£50m) 7.Louis Tomlinson, 27, (£46m) 8.Liam Payne, 26, (£44m) 9.Cara Delevingne, 27, (£39... |
Oshodi road: President Buhari come commission projects wey neva complete |
Egypt President Abdel Fattah el-Sisi drop im own word say, make Oga Trump no go do something wey go affect di peace of di people wey dey live for Middle East. |
Anglophone Crisis: Family di hope say DO go kam back as proof for die no dey 2 July 2018 Wia dis foto come from, Namata Family Wetin we call dis foto, Marcel Namata Diteng Five moons afta gunmen kidnap Divisional Officer, DO for Batibo for Northwest region na total black bi dey until deh read e name for pipo weh deh di... |
E go fit protect pipo of different age? |
Another thing we de for inside dis tori Njie Clinton go explain why e carry woman enter team hotel - Fecafoot10th July 2018 Samuel Eto'o Fils wan share love with youths dem for Anglophone regions6th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, ... |
Di European Union Agency for Fundamental Rights report wey dem call "Being Black in di EU" say today to find house to live or beta work to do, plus police discrimination wen dem stop pipo for checking point, na some of di ogbonge racism palava black pipo dey face abroad all becos of di colour of dia skin. |
Na on February 27, Nigeria record di first case of coronavirus for di kontri. |
"Lagos State Fire service bin do blanketing of di entire area of incident as a result of wetin dey leak inside alias content leakage from di container (Black oil) to prevent any secondary incident (sic)," according to statement by Director-General of Lagos State Emergency Management Agency, Olufemi Oke-Osanyintolu. |
Join your voice to call for the #ENDSARS #EndPolicebrutality Takes a sec to Retweet pic.twitter.com/G6oNVzZRM3— Odeyele Ayodeji. |
Walter Onnoghen: Federal goment don close case for Code of Conduct Tribunal 21 March 2019 Wia dis foto come from, NIGERIA BAR ASSOCIATION Wetin we call dis foto, Onnoghen dey face false declaration of assets accuse for di CCT Federal goment on Thursday close case against one powerful Nigerian judge wey President Muhamm... |
Another thing we de for inside dis tori Ghana: 3 things President Akufo-Addo fit teach President Buhari8th March 2018 Corruption Perception Index: Mahama gov't perform better in year one pass Akufo-Addo gov't22nd February 2018 Dear Akufo-Addo, see three languages you fit use talk to market women1st March 2018 Top Tori ... |
"Nigeria army no get right to attack media especially now wey election near" 7 January 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Plenti reaction don follow how Nigeria army use force enta offices of Daily Trust Newspapers for di kontri to arrest dia staff. |
Professor of Politics for di University of Oxford James Tilley don dey do work to know wetin humans fit learn about politics from how chimpanzee dem take dey fight for power among demsef. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 While odas use funny funny memes take tok about di increment. |
Anoda Lagosian, Aless wey be business woman tok say traffic make her sick long before she well. |
As pipo all ova di world dey chook mouth for dis mata, dis no be di first time wey prince or princess don take decision to leave di palace. |
WizkidTheConcert: Other artists wey fight but later collabo How Davido #30BillionConcert take happen 3. |
Happy people dey make am pass people wey no dey happy, dem dey get better job, earn better pay, dey marry and dia marriage dey satisfy dem. |
Moses also help Nigeria qualify for Russia 2018. |
Another thing we de for inside dis tori Niger: US Senators dey drag Trump22nd October 2017 US: Report on soldiers wey die for Niger fit reach January9th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plas... |
E say oda parties full ground brekete wey go give am chance to represent im pipo for senate. |
Dongban-Mensem: Wetin you need to know about di President of Nigeria Court of Appeal 5 March 2020 Wia dis foto come from, justicemensem.com Nigeria president Muhammadu Buhari don appoint Justice Monica Bolna'an Dongban-Mensem Acting President for di Court of Appeal. |
Afcon 2019: Ghana vs Benin match result |
International tori pipo don describe di musician say e be like she get some Fela for bodi. |
rians tell INEC - Nigeria 2019 election: Put more workers for PVC - Nigerians tell INEC Dem no support media player for your device Nigeria 2019 election: Put more workers for PVC - Nigerians tell INEC 15 August 2018 Nigeria election commission don postpone voter registration by two weeks afta many pipo hala say di tin... |
President Buhari, bin do di meeting with Benue State Governor Samuel Ortom, Miyetti Allah Group, farmers for Benue State, and oda joinbodi dem for inside di Government House for Makurdi, di Benue State Capital. |
Producers: Helen Oyibo, Mansur Abubakar, Gift Ufuoma Another thing we de for inside dis tori Court order Sanusi Lamido release from Nigeria Police, DSS detention13th March 2020 Sanusi Lamido new appointment: Now wey former emir of Kano don go exile wetin dey next for am?12th March 2020. |
Dat na wetin Nurudeen Adam, xylophone maker for Pantang village, Nyame Krom, inside Ghana tell BBC Pidgin. |
See oda Naija musicians wey don get yawa wit dia managers - Cynthia Morgan and Jude Okoye: Wetin happun to Madrina change of Record label no dey new - See oda Naija musicians wey don get yawa wit dia managers Annette Arotiba 24 May 2020 Wia dis foto come from, Twitter Wetin we call dis foto, Many Twitter NG users dey ... |
Pulev wey be 38 years, come from Bulgaria and na him IBF, wey be boxing join-body say Joshua wey get di WBA, IBF and WBO titles must fight. |
Di minister on Wednesday say im dey withdraw di word "stupid" wey im use and add say im regret say im lose self-control wen im be dey address di journalist wey dey work for Daily Trust. |
See wetin we sabi - Justice for Uwa: Rape & murder case of Uwavera Omozuwa lead to oda justice movement for victims in Nigeria - See wetin we sabi Princess Igho Williams Broadcast Journalist, 3 June 2020 New Informate 4 June 2020 Plenti - plenti justice movement plus call for justice na im don dey trend for Nigeria si... |
She dedicate di last two decades to research on treatment for di disease and dey work to beta health policies so dat pipo across Africa fit get acess to vital diagnostic tests and medicines. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana opposition NDC elect John Mahama as flagbearer for dema 2020 ‘bobolebobo’ election campaign24th February 2019 Nigeria Elections 2019: Tins you fit and fit no do wen you go vote23rd February 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads ... |
Mikel Obi hear say dem kidnap im papa four hours before Nigeria play Argentina 3 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Mikel choose to represent Nigeria first instead of tell NFF about im papa kidnap Nigeria captain John Mikel Obi hear say dem kidnap im papa and dem go kill am if im tok... |
Datti say NEMA dey also shine eye for areas wey flood don scatter to sabi how dem fit assist wetin pipo need. |
9th National Assembly: Danjuma Goje don step down for Ahmed Lawan to eye Senate President |
E say make national agency for information technology, ANTIC and centre for development of national information, CENADI collaborate for secure electronic communication for manage information. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.