text
stringlengths
21
14k
Wia dis foto come from, Getty Images Body confidence Kris say to sleep naked dey make pipo dey confident about dia bodi.
E be simply impossible," he add.
Source: Johns Hopkins University, national public health agencies Last figure update October 4, 2020, 12:02 PM GMT+1 data in detail Scroll table to see more data *Deaths per 100,000 population Filter: The world Africa North America Latin America plus di Caribbean Asia Europe Middle East Oceania Deaths As pipo dey die* ...
Wia dis foto come from, Kevin Frayer Wetin we call dis foto, Authorities confam say di virus fit spread from human-to-human How dis Virus dey spread According to di World health Organization, dis new coronavirus na respiratory virus wey dey spread mainly through contact with infected pesin through discharge wey come ou...
Dem say Igwedibia, wey dem also dey call Obatosu, follow kill di people wey dey return from church for New Year day for Omoku and im dey among di 32 cultists wey di Rivers State Governor, Nyesom Wike declare wanted.
Dema termination dey follow recommendation from Ashanti Regional Education Directorate Disciplinary Committee who investigate di allegations of sexual harassment wey students level against dema teachers.
Jalade-Ekeinde tok dey come as anoda Nigerian entertainer Peter Okoye aka Mr P, bin come out to talk about im own experience too, how e and some of im family members bin catch di coronavirus before dem recover.
He say im no fit imagine himself dey wear face mask, siddon for im Oval Office dey greet world leaders.
Another thing we de for inside dis tori Iran plane crash: We "make mistake" shoot down Ukraine plane - state TV11th January 2020 Iran plane crash: Eight times wey dem shoot down passenger jets10th January 2020 Russia: 71 people don die for plane crash for Moscow11th February 2018 Top Tori Wetin you suppose know about d...
The peoples representatives cashing out big while medical staff fight the Coronavirus in tough conditions pic.twitter.com/pWnxzqZuyi— Njie Enow: Mr Razzmatazz (@NjieEnow) May 25, 2020 End of Twitter post, 2 MPs di cash out big-big moni wen medial workers di fight Coronavirus inside tough conditions.
Di last time wey President Buhari travel go London, na for medical reasons and im no return to Nigeria until Saturday, 19 August, over three months after im comot.
Many celebrities dey use am during dis lockdown to connect with dia fans Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Follow my TikTok- FalzTheBahdGuy A post shared by Falz TheBahdGuy (@falzthebahdguy) on Apr 16, 2020 at 9:16am PDT End of Instagram post, 1 Skip Instagram post, 2 View this post on Instagram Snow ...
"For me, victor or vanquished no dey as dis victory na for all Bayelsans.
For di age of 10, dem abandon im and e sister on di streets of Hackney, east London.
Given this development one will not hesitate than DISSOCIATE from such unfairness, be neutral and speak for the voiceless.
Di Group Managing Director of NNPC na im flag off di work for di compound of di refinery on Thursday for Port Harcourt, South South Nigeria.
Na wetin Oyetola tok be dat.
EFCC - Obasanjo letter to Buhari no make us arrest Babachir Lawal - EFCC 25 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images 'No be di open letter wey Olusegun Obasanjo write give President Muhammadu Buhari make us arrest Babachir David-Lawal on Wednesday.'
Nigerians for twitter no find di way wey Alex dey cry over Leo funny at all.
Nobody fit don notice di virus for animals body before e jump enter humans body and na so many viruses dey begin.
Sanwo-Olu advise Lagosians to use water transport routes, terminals to avoid 3MB road traffic26th July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video...
Another thing we de for inside dis tori Why Taylor Swift disappear from social media18th August 2017 Nigeria: Police dey investigate musician Davido12th October 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me How to apply for MSME Surv...
Another thing we de for inside dis tori No monitor social media, Nigerians tell military25th August 2017 Who Lie: Military or Fake Twitter?28th August 2017 #EndSARS: Organisers say dem dey march go Police HQ11th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you43 ...
Dis one na herd immunity and when it breaks down e fit affect wider population.
Di women get 'plan' on how to stop dis kain tin to happen again.
!— Martin Luther King's friend (@to_spaco) April 8, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 So Mr President will 'hold discussions' with Theresa May for 9 days abi.
Dem sentence am to 10 years but afta a year later, im attorneys appeal make dem reduce di prison term wit di argument say Banton no too dey involve for di drug operation wey led to im arrest for December 2009.
I just received the green light.
Tori be say di fever no get cure; e dey enter from one person to anoda person bodi water like sweat, piss or saliva of sick people.
Na Brazillian food engineer make dis one to handle di wahala of food shortage even as animal protein go reduce for front because of di population of di world and how e dey grow.
De two sides for normal taim no fit score even as Guinea bin dominate de game.
"Dis herdsmen and farmers issue na national, na everywia e dey happun.
Rivers State University na one of di schools wey pipo wey don watch di 'sex for grades' video dey call out for social media say make authorities chook eye onto say sexual harassment fit dey happun wella iinside di school.
WHO don rank cervical cancer second position of sickness wey dey kill women from age 15 to 44 for Nigeria.
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Customers fit choose from seven different female dolls and one male doll wey dem call Alessandro wit penis wey pesin fit adjust from five to seven inches.
President Muhammadu Buhari enta twitter to condemn wetin happun.
We get support Mr Kalkaba, wey don dey in charge of CAA since 2003, say di President of athletics governing body IAAF, support di idea.
End of Twitter post, 2 Regional governors bin suppose take de rice from Yaoundé to dia regions by May 1, den share'am for 'vulnerable'-suffer pipo.
Sammy Gyamfi: Sarkodie fire NDC spokesman over 'insensitive' George Floyd tweet
I don count wen we go leave Ukraine.
Apart for fire for Bamenda food market, as separatist forces di fight with goment forces deh burn market for Mbve for jumbo, But division.
Blessing Okagbare Wia dis foto come from, Cameron Spencer Africa fastest woman Blessing Okagbare shock Jamaica Veronica Campbell-Brown and Kerron Stewart to win 100 metres gold for di 2014 Games.
Dis na afta America release names of 80 pipo wey dem accuse of yahoo-yahoo and most of di pesin inside di list na Nigerians.
Africa week for pictures: 17-23 November 2017
Jay-Z go join di company wey dem dey call Caliva as dia Chief Brand Strategist.
Timeline of attacks Batsari attacks- Dis one happun less dan two weeks ago and na 15 pipo die and many wounjure.
Julen Lopetegui: Spain don sack dia coach wey Real Madrid just employ 13 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Julen Lopetegui say na im agent bin dey tok wit Real Madrid Spanish Football Federation don sack dia coach Julen Lopetegui just one day before di World Cup start.
As plenti kontri across di world don take ogbonge measure to stop di spread of coronavirus and dem close schools, bars, ban social gathering, introduce social distancing and advise make pipo stay for house, dis social app don become one of di new popular space for both young pipo and old to joli as dem dey sef isolate.
Rashida Tlaib don describe Israel as "racist" kontri, sotay pipo tok say she be anti-Semitic.
And speaking up for yourself with love and not fear will keep you from making the mistake of speaking down to anyone else.
Dis one mean say im be one man wey be citizen for three kontris.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Mass burial for victims of suspected herdsmen on January 11 2018 Di January 1 2018 attack by di suspected herdsmen happun afta di state goment bring out new anti-grazing law.
As e be now, every police department must collect di permission of di inspector general of police before dem go put roadblocks.
Justin Forsyth, wey be UNICEF dem deputy executive director, tell BBC Newsday talk-talk programme say na 57% of schools na im don destroy finish.
Recent study wey di International Air Transport Association (IATA) do find say 60% of pipo say dem go wait at least two months afta dis virus don dey contained to travel, and 40% say dem go wait at least six months.
But e be like say noting don change, as communities for di state still dey suffer attack and bury more pipo.
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Hope say England fit win di world cup Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 One pikin wey play ball enta net?
Di zinc and everitin wey dey around collapse.
According to reports, red mud cover di whole roads.
Pope Francis kiss South Sudan rival leaders for leg
Even wen Ebuka di show host bin ask Ozo about im relationship with Nengi and Dorathy im no hide mouth, e say Dorathy na im friend inside di house but add say im dey attracted to Nengi.
We no know if na kidnap, abduct or na arrest but we di advocate for human rights, dey be human beings."
Wia dis foto come from, Olivier Nissack Bibou Wetin we call dis foto, Maurice Kamto lawyer dem for di press briefing Maitre Emmanuel Simh, weh na mimba for CRM party, and lawyer count kain by kain violations for human rights say deh keep 68 pipo dem for bad condition for Soa, as deh di sleep for empty floor no mattress...
Di eight-chapter book comot after weh Miss Cameroon 2017 just end for December and now so some scandals don di turn-turn for social media how organisation for Miss Cameroon deh bring shame.
Another thing we de for inside dis tori Waec chemistry practical: Wetin West African Examination Council tok ontop waec objective answer 2020 and chemistry practical leak18th August 2020 Waec mathematics expo: See West African Examination Council reaction to di 2020 maths waec expo in Nigeria17th August 2020 Nigeria sc...
Senegal 0 - 1 Algeria Full time How dey match be Line up How di match go Informate Formation Senegal (4-2-3-1) Algeria (4-1-4-1) Informate 2 - Bounedjah football 0 - 1 33 - Bensebaini 0 - 1 54 - Belaïli 0 - 1 59 - Badou Ndiaye down Diatta ...
Liverpool vs Chelsea: Back to back defeat, but hope still dey for di Blues
Gunmen kidnap two Canadians for Ghana UK, Canada alert nationals over kidnapping den terror threats for Ghana Information Minister, Kojo Oppong Nkrumah sign de statement wey en Ministry release.
We have won the popular vote.
It is important for the populace to rise against impunity and for voters to demand from aspirants to be committed to the provision of basic amenities such as: 1.
Na di gist wey local tori people Daily Post carry come say one JAMB staff say na snake chop N36 million of dia money.
Di study also show say bleach fit kill di virus for saliva or respiratory fluids within five minutes and isopropyl alcohol fit kill am even more quickly.
Anglophone crisis: Pipo for Northwest Cameroon di fear for waka about afta governor komot curfew
Cameroon internet cut; 30 fit don die
Another thing we de for inside dis tori Jay-Z dey lead Grammy award wit 8 nomination28th November 2017 How Diddy take hama pass all di musicians for 20178th December 2017 Beyoncé, Jay-Z 'Everything Is Love' new album don land17th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e m...
Im family don comot to tok say dem dey "sad and dismayed" for di shooting and dem "shock" like evri bodi on top wetin happen".
Dem wan take force enter di palace but IPOB member dem come form shield to take block dem.
Buhari re-election go give us Biafra
Video: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori Valentine Day: Woman wan marry her duvet on 14 February8th February 2019 Halloween: Why some Africans dey join do di mask festival?31st October 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Dur...
Africa Women Cup of Nations 2018: Wetin you suppose know
Four ways Black Panther star Chadwick Boseman inspire pikins and adults inside Africa See Chadwick Boseman 'Black Panther' hero life journey before im die See signs, symptoms & cause of colon cancer wey kill Chadwick Boseman Movies wey Chadwick Aaron Boseman for act Dem no support media player for your device Wetin we ...
For dis foto, e snap Princess Margaret, Lord Snowdon and dia children David and Sarah for 1969.
From 29th to 31st August, Merkel first enta Senegal first, followed by Ghana then Nigeria.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, T-Mobile accuse Huawei say dem steal dia technology Di German company wey bin partner wit Huawei, no believe di story, di two companies later settle outside court.
Human Rights Watch say make UN Security Council shine eye for violence for Cameroon
AFCON 2019: Morocco turn face support Cameroon Cameroon: FIFA di extend football committee yi mandate Dem build di Douala Stadium for 1972 and e suppose be di place where some of di 2019 AFCON matches for happen.
55) Julie Makani - Scientist and doctor, Tanzania Julie na from Tanzania, one of di five kontries for di world wey get di highest number of pipo wey dem born with Sickle Cell Disease (SCD) for every year.
But Arsene Wenger don buy new players just before di transfer window end for January and now Henrikh Mkhitaryan and Pierre-Emerick Aubameyang don dey Emirates.
"Dem dey try use force to seize control of di House of Assembly complex wey currently dey under renovation and reconstruction.
INEC: 'Nigerians, make una come collect una Voters Card' INEC: Voters registration no dey end January 31 INEC dey do make people no register for 2019 election - Charly Boy Dem carry dia waka around di capital city to tell people say na only through dia vote dem go change bad government.
See how e boil for police brutality 3 Anger as Naira Marley, Teni, Wizkid, Davido, Nigerians provoke for SARS brutality 4 FG order reopening of Unity Schools and goment Universities 5 Nollywood actress Chacha Eke announce say she dey commot her marriage 6 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fa...
Skip Twitter post, 1 To honor the life, contributions and memory of a truly extraordinary son of South Carolina @chadwickboseman - I have ordered the flags atop the Statehouse to be lowered to half-staff tomorrow, Sunday August 30, 2020, from sunrise to sunset.
She also tok say dem go create economic zones for di six geoplotical zones and dat dem go also make sure say di Standard Organisation of Nigeria and National Agency for Food and Drug Administration and Control go regulate all di tin wey dem dey produce for Nigeria.
NO vaccine dey ground for coronavirus.
Another thing we de for inside dis tori Sweet sweet codeine: See wetin Kano pipo talk about codeine abuse for dia state2nd May 2018 1:00 Video, 'Sweet sweet codeine: 'Di cough syrup fit make pesin crase', Duration 1,002nd May 2018 Nigeria goment don ban production of cough syrup wey get codeine1st May 2018 Codeine: NAF...
Today is the day, The Hawks are coming for you.
Pipo dey chook eye say di drugs fit be potential coronavirus therapies, especially afta President Donald Trump claim, but small evidence naim dey say e dey effective.
Latest report wey AU release show say na only 22% of oda African kontris any African fit enta without visa.
Oga Osagie Ehanire say one of di solution dey di hands of community, religious leaders and tori pipo because na dem go educate pipo say goment rules dey dia for dia own benefit.
Ozo and Prince kwanta Wia dis foto come from, BIGBROTHER NAIJA/AFRICA MAGIC Ozo and Prince kwanta during rehearsals for dia Thurdsay Wager Challenge.