text
stringlengths
21
14k
Those wey no behave professionally dey at risk of going against di police standards of professional behaviour, and dem go deal wit dat kain behaviour.
Na Justice Jummai Sankey read di judgement wey Appeal court decide on top dis mata.
ria: 19 people don save for Lagos boat accident 10 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Lagos marine police dey usually patrol di area Di Lagos state government don confirm say na 19 people dem rescue for one boat accident wey happen for Oworonshoki, wey dey for di end of di Third Mainland Bridge.
"Di godfather suppose get power, and most times, dem be political office holder."
Flood dey happun evri year for Egagi village and as BBC reporter Dooshima Abu enta town, she see women dem dey wash dia plate, cloth and even baff inside di flood water.
Cameroon President promise to deal with separatists wey refuse to drop dia arms, say new Cameroon wey go adapt to present times reality with eye for di future dey take shape.
Wetin we call dis foto, Auwal Akushi, resident of Gayawa Town "Apart from dis law wey many pipo dey discuss because e affect boyfriend and girlfriends we get oda ones on overspeeding during marriage rites and odas wey go help us progress."
Ozil say im and Gundogan tok about football with di president.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Codeine addiction: Wia Nigeria dey now - BBC Pidgin town hall debate Another thing we de for inside dis tori Nigeria Customs Service don gbab trailer wey full wit tramadol and codeine8th August 2018 Codeine cough syrup: Nigeria dey comot two million bottles from market31st July 2018 Psychia hospital workers protest say patients dey attack dem10th August 2018 Kidnap suspect wey take tramadol come sleep for six days fit die - Doctor11th August 2018 Video, Codeine diet song no be about codeine - Slimcase21st August 2018 Video, Sweet Sweet Codeine: Di cough syrup wey dey destroy lives for Nigeria1st May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
E go dey wrong for di Commission to close shop because of election," Na so Orilade tok in response to kweshion say di period of Abdullahi arrest dey come days afta Abubakar reject di INEC result wey declare president Muhammadu Buhari election winner.
And that if president Buhari give am 9 months, im go find more money.
Wia dis foto come from, Other Wia dis foto come from, @virgingrltoyin/Twitter Wetin we call dis foto, Many pipo don begin sign petition to demand justice ontop her mata wit di hashtag #JusticeForToyin Nigeria goment dey call for investigation ontop Toyin death Authorities for Nigeria dey provoke on di death of di Nigerian-American activist.
Wia dis foto come from, AFP Before dis one, dis soldier dey make funny face during practice to prepare for President Mnangagwa swearing in.
I feel say other hairdressers dey face di same thing with me," she talk with tire.
Dis na because: "di (recovery) period go dey like around two and a half, to three months," na wetin Lasmar talk.
Cameroon Anglophone crisis: Bloody Tuesday for Bamenda Anglophone crisis: Goment don launch emergency plan Wia dis foto come from, ISSOUF SANOGO Wetin we call dis foto, CFA na di money wey Cameroon dey spend for dia kontry Credit Union mimbas na grassroot pipo weh deh don bi for more dan 60 years, di depend on low income weh e di komot na from dia farming, laik corn, beans, di keep goats, fowls and pigs, shey Nfor explain.
Bradley Johnston wey be associate professor of community health for Dalhousie University in Halifax, Canada, na im lead di 14-member international team wey do dis new research.
Another thing we de for inside dis tori Police don gbab Port Harcourt child traffickers, rescue four pikin dem25th August 2018 Video, Wetin single women dey see for landlords hand14th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Tori be say two don die for Gbagada hospital.
rother Cameroon: Why fans glad as Ranibel Kizzeey survive eviction 22 August 2020 New Informate 23 August 2020 Wia dis foto come from, Cyril Akonteh Afta three more housemates pack dia cargo komot, fans di glad, di praise Ranibel Kizzeey as e remain for Biggy mansion.
NAFDAC say dis kain use of paracetamol dey illegal and e fit damage di liver, kidney and even kill pesin wey chop dat kain food.
"Dem don use hunger as weapon and Nigerians just di collect di moni but dem no go ever vote for di ruling party again."
Police tok tok pesin for Rivers State, DSP Nnamdi Omoni confam say dem don rescue eight pipo from di river and some of dem dey di Ahoada General Hospital dey receive treatment.
Im say for April 2016 one tanker driver kill one official of di Lagos State Traffic Management Agency (LASTMA), and according to di commissioner, di mata still dey court now.
Another thing we de for inside dis tori Kanye West suggest say African-American slavery happen by 'choice'2nd May 2018 How Ghanaian-American become Louis Vuitton new creative boss26th March 2018 DJ wan comot album wey go make person sleep6th March 2018 Jay-Z cheat on Beyoncé before-before30th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
ow Nigerians dey para - Femi Fani-Kayode: Journalist chop insult for press conference 'bankrolling' kwesion e ask Obasanjo former minister - Now Nigerians dey para 25 August 2020 Wia dis foto come from, Screenshot/Twitter Video Femi Fani Kayode, Nigeria former aviation minister during President Olusegun Obasanjo goment, don come under fire afta video of how e bin dey insult one local journalist wey ask am 'bankrolling' kwesion for Calabar go viral on Tuesday.
Mr Ologbondiyan tell BBC Pidgin say dem dey protest about di way electoral body, INEC, do govnorship election for Osun, wey dey southwest of di kontri.
I don’t think I can understand any excuse.— Wọlé II (@Kingwole) April 15, 2018 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 Wizkid is talented but he can’t be the face of this Afrobeats movement.
End of YouTube post, 2 Will Smith use di bungee jump to make pipo to sabi di charity joinbodi Global Citizen wey wan end extreme poverty by 2030.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: How Rivers local council vote waka Na only di ruling party wey comot bodi because 67 out of 68 political party participate for di June 16 local goment election.16th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
lawyers - Anglophone crisis: 'We need for plan defence for Mancho, odas' - lawyers 14 April 2018 Wetin we call dis foto, Defence lawyers for Mancho and odas, Maitre Claude Assira, Barrister Bernard Muna Military court, with Colonel Abega Mbezoa Eko Eko as president adjourn case for Mancho Bibixy and odas for April 24.
Dem bin wan sell am for $1,000 (£793) before di Lebanese authorities rescue am go di Nigerian embassy for Beirut.
1989 when leadership change for Romania, dem cancel di law.
Dis na di number two meeting to put finishing touches to di negotiation wey dey on to end di strike mata afta di November 15 meeting of university lecturers and goment wey no conclude.
Comoros Island and Cameroon go clash for 2019 qualifier match next month and even though Cameroon na host for de competition, deh still di play qualifiers.
Nigeria bin experience di first case of di virus afta one Italian man for Lagos state catch am and di disease don continue to dey spread dey go for di state.
Since dem start dis tournament for 2009, other hosts don bi Ivory Coast, Sudan and South Africa.
Pipo dey catch am wen dem get direct contact with dia skin wey get wound, mouth, nose, with blood, vomit, poo-poo or water from di body of pesin wey get Ebola.
But di man wey get am find out say na di bag wey im laptop dey dem carry."
Posted at 19:30 7 February 201919:30 7 February 2019 Still for economy - ADP As architect, Martins say, dem go develope di kontri infrastructure like roads and produce solar system.
"I bin rest for about three weeks after I don play for 12 months .
Wia dis foto come from, Alamy Stock Photo Wetin we call dis foto, Di UN reason am say most pipo wey dey stay for cities for Nigeria dey live for kpako condition Poverty dey "look us for face" No be news say plenti pipo believe say di way wey rich and poor no dey equal dey worse everi day by day.
Di man wey dey turn condemn tyre to art
Another thing we de for inside dis tori Cambridge Analytica do wuru-wuru for Nigeria 2007 elections25th March 2018 Facebook: 'If you dey handle our data, you gats handle am well-well'23rd March 2018 'Facebook, no dey put eye for people' - Court16th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"Di issue wey dey dia be say, na dat of precaution and safety just as fire service pipo tell you and na dem dey in di best position as professionals to tok about wetin dey happen."
But according to government, dem dey issue bonds through Century bond, Euro bond den tins take raise money develop di massive development wey dem want bring to Ghanaians.
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Youth dey protest after dem kill some people for Jos, north central Nigeria on December 1, 2008 But Riyom, wey dey get di kain wahala before-before, don calm small till now.
Right for entrance for Basic Education ministry na im pick-up for Gendarme pack for dia, and opposite for road towards Tsinga, another Police pick-up tandan for front Prime Minister e office.
Foh som Muslim kontries befoh , women no too dey politics bet di raiz of Alaa Salah of Sudan wey lead di Sudan protest go show pesin how pipo dey ready to trowey di old believe sey woman no fit rule.
Who’s ready to HOLD ME DOWN?
But as Nigeria economy dey go down, even di price of pad sef don go up for market.
Dapchi girls don resume school nine months afta Boko Haram attack "I no get NGO, I dey do am wit di epp of Zamfara Youths Charity organization and some oda beautiful pipo."
Senate bin suspend di lawmaker wey dey represent Delta Central Senatorial District for 90 days last week.
Kevin Hart no go host di 2019 Oscars again
Man kill im four pikin plus imsef for Rivers State 11 December 2018 Wia dis foto come from, Getty Images One man don kill imsef and im four pikin afta e burn im house down for Eleme, Rivers State, South South Nigeria.
Oga Garba wey yan say e dey collect N15k now, add say no be small struggle to survive as e be say e get wife and five children.
See how Nigerian banks dey yab demsef for twitter E be like say anoda shading go soon start afta Sterling Bank nack billboard wia Guarantee Trust Bank dey do fashion event.
E get diabetes and im eye no dey see well again.
Some videos of de scammer later start dey go viral as he dey rap nonfa tins.
Tori be say e don tey wen kontri pipo begin use plastic to run tins, even sef e cheap to buy with chikini moni but experts say plastic wey pesin throway neva comot for pesin life.
Cameroon separatists palava: Fresh wahala dey English speaking region
Im mama sef yan say Oreofeoluwa na beta pikin wey like to dey free and play.
See di McDonald oga wey dem sack for befriending im worker
End of Facebook post, 1 For Italy, black lawmakers dey di lower house wey be di Chamber of Deputies, but na di 62 year old go be di first black senator.
"I see dis new emirates as positive development except if politicians come hijack di plan to benefit demsef.
Cameroon: Anglophone talk make ruling party vex comot parliament
"As ah don tok before, I get concern for de population for Northwest and Southwest, dia situation for bi safe and for turn back for quiet and normal life di touch me", President Biya on tok for im New Year's Day message .
"Di new owners wey dey based for London go build stadium and training ground" Na so Zamparini tok inside open letter to fans.
Chelsea put Liverpool under pressure with Michy Batshuayi and Mason Mount miss chances for Frank Lampard team.
Mr Opetu still feel say "di plan wey di governors dey plan to sack us no make sense, because di council of governors no give us work; na we we arrange with county public service board wey employ us and na only dem fit talk anything for di matter."
Another thing we de for inside dis tori Fani-Kayode ask Daily Trust to pay six billion naira and apologise say dem 'defame' am1st September 2020 Femi Fani-Kayode take back 'insult' against journalist wey ask am 'bankroll' question inside viral video26th August 2020 Femi Fani-Kayode: 'No be di NDDC wey di Obasanjo administration I serve proudly set up be dis'31st August 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
According to di Herald newspaper, she say di right to share person property no suppose follow one way, especially if di person no reason say e go take care of im family people dem rights, as dis na wetin di law talk.
Another thing we de for inside dis tori Gofment no handle Shiite protesters well - Activists17th April 2018 Chinua Achebe: Things Fall Apart don reach 60 years17th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
As di Democratic candidate for 2016, many pipo bin expect madam Clinton to become di first female US president, before Trump defeat her.
27 September 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Di BBC dis award-winning 100 Women news season don come back and e dey dey full of women wey dey do new things for world.
Cameroon secessionist: Lawyers di try get court hearing for Abuja De statement weh UNHCR give BBC Pidgin say deh di work with Nigerian government for get access to detained Cameroon asylum seeker dem.
Justice Kafarati also talk say dem no abuse di right to fair hearing and freedom of association for IPOB as na di country president suppose gree for dat one and na im dem collect from am.
pipo wey believe nature... dey push pass dia boundary, taboos or tinking wey dey block dem."
Im also collect Presidential Medal of Freedom, di nation's highest civilian honor, presented by President Barack Obama in 2011.
Seiyefa graduate as cadet from State Security Service Training School for Ojo Lagos more than 33 years ago to enta di work as Senior Intelligence Officer one (SIO1).
If you no sleep, di hangover go worse.
pic.twitter.com/Y1rFfQgebO— IDRIS❁ (@iam_OPrince) October 27, 2018 End of Twitter post, 9 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sabi pipo dey work to fnd vaccination for di new coronavirus Di World Health Organisation also say, although bleach wey get chlorine fit to kill di virus wey dey on top tins like table and co, to spray alcohol or chlorine for bodi no fit kill the virus wey don already enta pesin bodi, as some pipo believe.
Buhari say Trump ban on Nigeria no go affect official travels Foreign students for UK fit stay back find work afta graduation PTE Academic Speaking and writing: 77 - 90 minutes Reading: 30 - 40 minutes Listening: 45 - 60 minutes Results dey ready like 5 days afta.
Even though President Donald Trump no follow for di ballot as im suppose serve four years, many pipo dey look di election as oga Trump report card to decide weda im don try or im suppose chop flogging afta two years for goment.
ompanies and Allied Matters Act go change bizness for Nigeria Daniel Semeniworima BBC Pidgin, Lagos 16 May 2018 Wia dis foto come from, Twitter - @ProfOsinbajo Wetin we call dis foto, Economy follow for one of di big agenda of President Buhari Nigeria lawmakers on Tuesday rearrange one law to register and do bizness for di kontri.
Di kontri football federation go unveil di former defender to tori pipo for Krasnodar Stadium later before im go settle into im new role.
Anoda mama, Juliet Godspower say even though say milk from breast milk bank good because na human being own, she no just like di idea to give her pikin breast milk from pesin wey she no know.
Me I know say l don get ogbonge career so I go dey continue to dey fight for di wan wey l get."
As fight finish, both Fury and Wilder plus fans wey dey for house, begin call Joshua name.
Foto dem from danceGATHERING 2018 for Lagos 26 February 2018 show for di second edition of danceGATHERING 2018 wey dem do for broad street Lagos.
But some of di pipo wey come di embassy say many of dem no get di letter or e-mail wey di embassy send.
Lagos State say make schools begin sing national anthem for Yoruba 7 March 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Lagos State Governor Akinwunmi Ambode sign law say make go make Yoruba compulsory for di state Di Association of Private Educators in Nigeria (APEN) say Lagos State government don give dem order say make dem tell dia joinbodi schools to prepare students to learn di National Anthem for Yoruba language.
Di system go dey very fast and e go ansa sharply and dem fit use am for many oda different new systems like car wey no get driver.
Low electricity bill Inside di budget, government say na 13% reduction go dey on top electricity tariff for residential customers and 21% for customers wey dey use am do mining.
June 12 Democracy Day: Wetin you suppose sabi about Nigeria new public holiday 12 June 2019 Wia dis foto come from, PIERRE BOUSSEL/AFP Wetin we call dis foto, Abiola son Kola collect im award from President Buhari on 12 June 2018 Presidents, dignitaries and oda VIP's don land Abuja, Nigeria to celebrate di kontri Democracy day.
Why Wizkid New Year celebration with Biya family cause controversy Cameroon first daughter 'America hair wig shop' spark controversy Brenda smoke ontop social media For 2016, Brenda come under bashing afta she post video weh she di smoke for social media.
See di locations and dates for NPF shortlist 2020: South East Wia dis foto come from, Nigeria Police North West Wia dis foto come from, Nigeria Police North East Wia dis foto come from, Nigeria police South West Wia dis foto come from, Nigeria Police South South Wia dis foto come from, Nigeria Police North Central Wia dis foto come from, Nigeria Police Another thing we de for inside dis tori Femi Fani-Kayode: Journalist chop insult for press conference 'bankrolling' kwesion e ask Obasanjo former minister - Now Nigerians dey para25th August 2020 Female orgasm: Who be Marie Bonaparte, di princess wey torchlight sex research for women?25th August 2020 Nigeria police recruitment 2020: See di screening locations for candidates wey come from Lagos, Rivers State22nd August 2020 Nigeria police recruitment 2020 screening: Meet di two sisters wey wan join di force24th August 2020 Nigeria Police recruitment 2020 screening go begin August 24 - See wetin you go need for di exercise if you apply20th August 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Na di Spokesperson for US Department of State, Heather Nauert, tell tori pipo say United State never still get all di information about di kidnap: "we still dey try to get all di details about di kidnap, but we want to mention say we condemn well-well di terror attack wey happen for school early dis week inside north-eastern Nigeria."
Dis one mean say any doctor wey dey work for any government hospital, no fit get im own or even work for another private one.