text
stringlengths
21
14k
Another thing we de for inside dis tori Justice for Wazizi: Army say deh tell family wen Wazizi die, but family say no bi true5th June 2020 George Floyd: Wetin we know about im memorial wey go happun for Minneapolis4th June 2020 Alleged racist statue: Pipo wey dey protest for London clash wit police13th June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Coronavirus-Virus: Sabi pipo neva find any medicine for coronavirus
Nigeria election office on Thursday announce say dem go use one more month to torchlight and conclude Rivers State govnorship and House of Assembly election results.
Money Heist professor hail Ikorodu Bois remake of scene from film 25 April 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Di star of Netflix crime drama series Money Heist, Alvaro Morte, wey act The Professor, don congratulate Ikorodu Bois, one group of Nigerian boys afta dem act one scene from di Spanish-language series.
Wen deh give defence lawyers chance, one of de lawyers, Barrister Michelle Ndoki show court plenti proof say kain-kain cheating bin bi for October 7 vote.
People no fit go farm and dem fit rape woman anyhow wen she dey hustle to help herself or family."
10 September 2017 As e bi say human error don dey cause plane crash, plan don dey ground to begin use remote control planes wey go carry passengers from 2018.
Full draw Dis na di full draw for di Champions League last-16 stage.
Wia dis foto come from, Yunusa Dahiru/Facebook Wetin we call dis foto, Some media for northern Nigeria bin carry report say Yunusa don regain freedom Dis na why BBC enta di mata to really know wetin dey happun to di Yunusa Yellow issue and wia e dey at di moment.
African Americans form small of di US population - but na dem dey see arrests, deaths wey relate to arrests, and death row prisoners, pass for di whole country.
Obaseki dump APC before di election afta di party disqualify am.
Di students bin dey attend one private secondary school and dem bin dey visit one waterworks facility when di accident happen.
Tolanibaj Tolanibaj hero na her sisters.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Appeal Court adjourn case for Sisiku Ayuk Tabe, odas for November11th October 2018 Cameroon secessionist leader dem deh Abuja15th January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
"Ugandans deserve better dan one president wey dey waka through di jungle," im tok.
US court don sentence woman wey marry her own daughter go prison 15 March 2018 Wia dis foto come from, Stephens County Jail One woman for Oklahoma, United States don chop two years for prison after she marry her own daughter.
Egypt: Copts dey teach football to Christians
Arsenal 1-3 Man Utd: My work na to improve di team – Solskjaer 26 January 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ole Gunnar Solskjaer don win eight straight match as caretaker manager Manchester United manager Ole Gunnar Solskjaer say im work na to continue to improve im team.
Di worst, but popular passwords for 2017 wey no dey safe 'Strange' things wey you fit buy online Nigeria: How to take stop sms wey you no want Joel Oseiga Aleburu wey be cyber-security Analyst tell say dem dey call dis kain scam Advanced Fee Fraud, where person go pay, but e no go ever see di thing wey e take money buy.
pic.twitter.com/69XcdhKvVv— The Senate President (@SPNigeria) April 5, 2018 End of Twitter post, 1 Wetin dey happen to Melaye?
Hundreds more dey run for di local government polls.
End of Facebook post, 1 Senator Adeleke dey popular as di dancing Senator Skip Facebook post, 2 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
For di show dem also sing Lift Every Voice and Sing, di song wey pipo dey also call di "Black American National Anthem".
Di refugees say serious wahala na im dey happen for Northwest and Southwest regions of Cameroon and dey also shutdown di internet.
Na im sing di song 'Imela papa'.
BBC try contact oga Kareem Saka and Mallam Hassan wey dey manage di farms to hear from dem but dia numbers no go through and dem no reply text message.
Some steps pipo fit take na to call police or mental institution to come cari di pesin to go get treatment.
Wetin we sabi be say di fight no happun between Somali President and im deputy.
Na top business leaders wey dey advise Trump on how to "Make America Great Again" dey inside dis councils.
Goment bin don dey say no bi Cameroon army kill dem.
Dis wan wey Buhari do don raise big constitutional wahala wey I no fit tok.
Another thing we de for inside dis tori Benue Flood: 100,000 dey homeless1st September 2017 Niger say big flood fit enter Benin and Nigeria10th September 2017 Lagos residents say government don abandon dem as rain don bring flood26th February 2018 How weather go bad reach to cancel flight11th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Ghana Ministry of Trade advise for Africa Businessmen inside di kontri Wia dis foto come from, Getty Images Head of Communications, Ghana Ministry of Trade, Prince Boakye Boateng don advise foreigners on what to do; "Di advise wey I dey give to my Nigerian brothers and sisters wen I meet dem be say nobody go stop you from doing legit business."
ria: Militants don kidnap four UK citizens 18 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di UK citizens wey dem kidnap bin dey help di community people with free medical care.
Earthquake Tremor na wen ground begin shake because of some kain movement and release of energy inside di ground.
Wetin we call dis foto, Ojuolape say di last time wey dis big flood happun na 10 years ago "No agency don come to epp us and goment no do anytin to make sure say di flooding stop even though we pay plenti tax and pay land use charge," tok oga Ojuolape.
Marvel wan tear rubber dia first transgender superhero Why dis Netflix feem about 'Jesus' dey make pipo vex Wetin make pipo para for di feem?
Di Trump campaign bin use di song 'You Can't Always Get What You Want' for last week rally for Tulsa, Oklahoma.
George Weah: Liberia wan make Nigeria borrow dem 6,000 teachers How to save your 'Mother Language' make e no die One mata wey cause serious katakata between teachers and government be di time wey Kaduna State sack pass 25,000 teachers wey no pass primary four student exam.
Wetin we call dis foto, Many pipo dey cry, some dey vex and most still dey try understand why fire service no carry water come quench di fire on time And frustration dey build for di minds of pipo wey dey di area of di incident.
Hauwa Liman: Di young aid worker wey Islamic militants execute
ria: Gunmen kidnap former Minister for farm 23 August 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Police don confirm di kidnap Some unknown people don kidnap Mr. Usaini Akwanga wey bi one before-before Minister for Labour and Productivity in Nigeria, from im farm for Lafia, Nassarawa State, North central Nigeria.
Im say many of dem na "politicians."
Nigeria: Flood affect 25,000 people for Cross River Which kain rain fall for Port Harcourt eh?!
De disability expert tok afta Human rights watch komot report say pipo weh get disability di lack assistance, deh di abandon some for middle violence and struggle for run when goment and separatist forces attack dia village.
https://t.co/MxpBZLUaPv— UN Spokesperson (@UN_Spokesperson) September 10, 2019 End of Twitter post, 1 United Nations General Assembly weh na big meeting weh e di shine big problems dem de world go hold from number 17-30 moon for September.
If we are serious about getin rds fixed we must be ready to work year round.Our Dear SanwoOlu can not afford to disappoint us.
Defender Florentin bin last play for Turkey wit Genclerbirligi, and striker Mathias dey wit French club Tours.
But BBC royal correspondent Jonny Dymond say di hope na say di tok-tok go pave way for di "next step" on di way to clarify di couple new relationship with di Royal Family - in line with di Queen wish to find solution within days.
Ughelli town don make am taboo to sell or chop cow meat, see wetin cause am
Im say im dey proud say Nigeria na di first country for Africa wey go qualify for di tournament next year.
Di presido no mention wia im get dis number but The Verge put am for dia website say e be like say na from Paula Bolyard tori wey she write for conservative news site PJ Media.
E say foreigners fit bring in di goods, do wholesale business-dat na supply am but dem no fit begin dey do retail trade (petty trading).
Skip Twitter post, 3 Keep fighting for fairness, dont stop even if you feel that you are not achieving much, there are people who see you, admire your courage and support you!
Baba, go home please.— Nedu Ekeke #BBOG (@Nedunaija) January 23, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Obasanjo is the architect of the chaos we are in now, and even though you wish to praise him as a model, allow those with retentive memory to remind us of how he rigged elections, bribed lawmakers to let him stay in power and, when those failed, he imposed Yar’adua and GEJ on us.— Gimba Kakanda (@gimbakakanda) January 23, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Baba Obasanjo is funny sha; he used his hand to install Yaradua, GEJ & supported Buhari.
Nigeria acting president, Yemi Osibanjo and di FCT minister, Muhammadu Bello don visit di area to show dia support.
: See four ways di Black Panther star inspire kids and adults inside Africa30th August 2020 Chadwick Aaron Boseman dead: Colon cancer cut 'Black Panther' hero King T'Challa #WakandaForever journey - See Chadwick 43 years life and times29th August 2020 Chadwick Boseman death: Black Panther star, 'King T'Challa' wey die of colon cancer receive tributes from Hollywood, Marvel family and rest of di world29th August 2020 Chadwick Boseman wife: Late Black Panther actor marry Taylor Simone Ledward29th August 2020 Chadwick Boseman: Black Panther star wey act King T'Challa die of colon cancer at di age of 4329th August 2020 Chadwick Aaron Boseman death: Colon cancer causes cut Black Panther actor and Taylor Simone husband life - Symptoms wey dey cause colon cancer wey end King T'Challa #WakandaForever journey dey here30th August 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Ghana gospel musician en pregnant lover flog am during live radio worship 15 May 2018 Wia dis foto come from, Nayas/Facebook Wetin we call dis foto, Nayas Ghanaian gospel musician wey do 'gbɛ-tɛ' den preg en lover yestee descend from third Heavens enter physical realm after di ex-lover storm Adom FM live worship for radio top den flog di musician plus cane.
Obinwanne dey for Forbes Africa's under 30 list for 2016.
For February, court say Oluremi Adeleye wey be 73 years old, dey guilty of child abuse and second-degree murder afta long trial wey Prince George County prosecutors argue say di nanny open di lid of baby bottle and pour nearly eight ounces of milk inside 8-month-old Enita Salubi throat.
Na from dia NAPTIP follow di mata, start investigation wey catch di herbalist.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria wan close border sake of pipo wey dey smuggle imported rice enta19th June 2018 Video, Lagos-Badagry express way na national disgrace - Passenger20th June 2019 Cameroon wan check Cocoa smuggle along Nigeria border17th January 2018 How Customs Seize Fertilizer wey fit make bomb28th August 2017 AfCFTA: Tins Nigeria must fix to enjoy Africa Continental Free Trade Agreement8th July 2019 DR Congo pastor die of Ebola afta e 'lay hands' on pipo16th July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
She also confam say di parents of di students dey follow dia pikin tok too.
So therefore, if you see pesin wey go cold or get fever, just dey avoid dem.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Lion King The Gift: Ghanaian prophet predict Beyonce, Shatta Wale feature last year Beyoncé reveal sey she decide to feature some great African artistes so sey e go give en album de African feel18th July 2019 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Accra Mall ceiling collapse for shoppers head DOVV DOVV na superstore for Cameroon.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: 'Absentee president' and six oda tins you suppose sabi about Paul Biya6th November 2018 Cameroon President Paul Biya don win for seventh term22nd October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dr. O'diakpo Obire get Masters degree for Leadership and Strategy, MBA (Business Management and Strategy) and Ph.D for Finance & Financial Management Services.
Di state government don create separate lane for road and na only di BRT fit use am.
"I no think say pickin suppose go dis kain events because children dey chook eye put everything well-well and dey copy wetin dem see, if you want make your pickin grow well, you no go do dat kain thing."
Candidates go tok di plans wey dem get for dia pipo during di debate wey dem wan hold on Monday, February 4, 2019 for Civic Centre, Lekki, Lagos.
You are not his audience and he is not pretending about that.
For advice I go meet Hary Hugo, im na di co-founder of Goat, influencer marketing company for London wey dey match business wit influencers.
All di joinbodi wey dey bin get opportunity to talk dia mind on di mata wey don kill plenty people and how dem feel say e fit end.
Di Palau Hotel open for 1982 before tourism become popular, but since then, dis tiny kontri wey dey beside di sky-blue Pacific Ocean, don dey enjoy boom.
See latest you need to know4th September 2020 School resumption date: FG ask schools to prepare for reopening, relax nationwide curfew time3rd September 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Naby Keita - RB Leipzig & Guinea Wia dis foto come from, other Wetin we call dis foto, Naby Keita Dis midfielder shock everybodi with im form for RB Leipzig di way im start im first season for di new club - dem finish for second position for di league.
Ka3na and Whatoni gbege Wia dis foto come from, BBNAIJA/TWITTER Wathoni, and Katrina AKA Ka3na fight na di first disagreement for di season.
Shiite protest: IMN members dey free to practice dia religion after ban
Papa try smuggle im new pikin comot hospital because im no fit pay bill Na di teacher ask oga Hayes to bring di pikin come school afta e notice say di student no dey stay to di end of class so e go fit take care of im pikin.
E come further add say di three way wey doctors dey use treat cancer for Nigeria na through xray (radiotherapy) , medicine(chemotherapy) or do operation but di money plenty and many poor people no fit afford am and that na why plenty people de die.
Di incubation period wey be di time wey dey between wen pesin get di infection and wen e begin dey see symptoms dey different for different pipo bodi but most times na five days.
Ochanya die on October 17th 2019.
aija housemates Eviction, Saturday night party and oda tins wey go happun next for di reality television show 31 July 2020 Wia dis foto come from, BBNaija/Twitter Wetin we call dis foto, Big Brother Naija 2020 housemates Voting don close for di housemates wey dey up for possible eviction dis week inside di Big Brother Naija Lockdown house.
"I want to seize dis opportunity to call for unity amongst di judiciary.
He say, "dem say: "We no want di sickness - otherwise we don finish be dat."
She bin dey live for Nigeria before she relocate go US.
2017 edition, dem do am under di slogan "Connecting Pipo with Nature" to highlight di ogbonge role we dey play to protect di planet, wey dey close to us and wey dey depend on.
For March, 2019 three schoolgirls find dem self for di kain kwenta wey dem neva see before on top say dem draw ontop picture of presido Pierre Nkuruziza and e take di intervention of di world to free dem.
She say dem don agree say dey go be "period of transition wia di Sussexes go spend time for Canada and di UK" afta Harry and Meghan "made am clear say dem no want to dey rely on public funds for dia new lives".
Another thing we de for inside dis tori Uganda: How menses dey make girls marry early24th October 2017 Tiger nut drink fit wake up your sex drive - Nutritionist7th February 2018 Menstrual Hygiene Day: Cameroonian woman dem di pieces de bloody taboo29th May 2018 Every girl deserve right to free sanitary hygiene products - Karo21st March 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
No medical report don come out to show say anybody suck dia blood.
Anoda pesin, Michael Jacob tell BBC say wen pipo reach di site of di crash, dem see say one of di jet don catch fire and e dey smell as smoke dey comot from am.
Na with vex US President Donald Trump call di test "hostile and dangerous" thing.
Why di ban on fake nails, eye lashes dey provoke women
Leonardo da Vinci work 'Salvator Mundi' wey mean 'Saviour of di World' wey show painting of Jesus Christ, sell for record breaking $450.3 million on Wednesday to become di highest money ever wey dem buy art work for di world.
Dis wan na dia way for change how mami dem for Cameroon and Africa before lock dia mop, no fit tok about menses weh na natural tin.
Two of di suspected robbers - one wey dem say be security man, run but police still manage catch di main suspects.
Im plan before na to return home afta im studies, but tins change afta im mit Italian woman, wey become im wife.
Another thing we de for inside dis tori WAFU Cup: Nigeria Super Falcons faya Niger Republic 15-012th May 2019 France 2019 FIFA Women's World Cup: Cameroon coach Alain Djeumfa say e wan do beta dan 201514th May 2019 France 2019 Women World Cup: Kits, crowd and coaching - How women football don grow7th June 2019 Why man and woman no fit play football togeda?13th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?