text stringlengths 21 14k |
|---|
Im add say goment need to look di border closure matter again, know how dem go handle am so pipo no go suffer too much especially as Christmas dey come. |
HIV/AIDS: Ghana gospel musician make hot over claims he get cure |
Dis latest drama dey come afta High Court for Kano on Tuesday refuse to extend one order wey block Ganduje to implement di new emirate law, afta some kingmakers carry di mata go court say Ganduje dey reduce dia power through di new emirates law. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori How Davido #30BillionConcert take happen28th December 2017 Davido and im plenty palava13th October 2017 Nigeria: "I no lie say I no know wetin happen" - Davido13th October 2017 Nigeria: Police dey investigate musician Davido12th October 2017 Davido collect Best African Artist for 2017 MTV EMA13th November 2017 Davido: 'I go expose people wey dey owe me money'17th January 2018 Davido wan develop young artistes for Rivers State18th August 2018 Davido Nwa Baby, Flora my flowa, Assurance, wetin dey trip pipo sef?10th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Barcelona still dey try ginger demself from wen dem lose Champions League to Liverpool. |
Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
E no bad make person say I no wan sleep for your house again." |
In 2009, local newspaper Daily Trust report say Youth for Sara town of Gwaram Local Government Area of Jigawa State, burn police post and wunjure about 12 persons sake of one non-muslims say something wey dey blasphemy to prophet Mohammad. |
Di commerce ministry for China say dem don set deadline of 120 days for North Korean companies wey dey di country to close shop. |
Ghana girls dey use karate fight child marriage |
Im also say all di security people dey meeting for Nassarawa State to see how dem go deal with di kata kata wey dey happen for di state. |
E no bi de only one, Louis Max Ahadja Ayina weh na former secretary of state for Public Works Ministry e name too deh for de police message. |
Best Traditional R&B Performance For new vocal or instrumental traditional R&B recordings. |
if you know say you commit, come confess - Police Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Thank you @benballer @ifandco The Most Gifted Jeweler in The World!!! |
As di numba of cases dey change, we no fit sabi di average for dis date Source: Johns Hopkins University, national public health agencies Wen last we update di figures: October 2, 2020, 10:59 AM GMT+1 Another thing we de for inside dis tori Things to do at home: Five tins you fit do for house to ginger yourself during dis coronanvirus pandemic3rd June 2020 Nigerian church reopening: Mosques, places of worship don begin open but dem must follow goment coronavirus guidelines7th June 2020 Latest coronavirus news: See di Nigerian airports wey don get green light to fly passengers on June 213rd June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Pirlo been start im career for Bresica and im come later play for Inter, AC Milan and Juventus before im go US for 2015 to go play inside Major League Soccer. |
E dey against Nigeria law make anybody wey dey hold public office bid and to collect contract from goment. |
But some oda disease dem, like measles, don increase again and experts say pipo wey dey avoid vaccine sake of fear and wrong information na one of di causes. |
If pollution continue di way e dey, na im be say plastic go plenty pass fish for sea by 2050, na United Nations Environment Programme (UNEP) wey arrange di meeting talk dis one. |
Di Code of Coduct Tribunal suppose sit for 28th of January to consider di order by di defence counsel wey di kwesion weda di court get di power or jurisdiction to hear di mata. |
But according to tori pipo News Agency of Nigeria (NAN), pipo wey dey di presidency say na corrupt pipo organise di protest. |
Meanwhile di Ambassador of Nigeria to Lebanon Goni Modu tell BBC Pidgin say dem dey aware of di situation and dem dey try resolve am. |
pic.twitter.com/RodXynBNVJ— kai (@affectionthirst) July 31, 2020 End of Twitter post, 2 Some fans bin categorise 'Find your way Back' video as one of di best visuals effect from di 'Black is King' album. |
Dis one don cause many differences between countries laws, as governments dey determine dia own asylum laws based on dia own capability, security concern, history and migration issues. |
Obasanjo fire Buhari: Retire now, no think of 2019 23 January 2018 Wetin we call dis foto, President Buhari been get support from di former president for 2015 election. |
Eighth night of protests 2 June Image caption George Floyd’s family joined protesters in Houston Image copyright by Getty Tens of thousands of protesters again take to the streets. |
Another thing we de for inside dis tori Police confam kidnap of Sampson Siasia mama, launch investigation15th July 2019 Nigeria: Sea pirates kill three for Bayelsa24th September 2017 Nigeria: Pirates don kidnap six people inside ship for Port Harcourt24th October 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Na so so figures and statistics and numbers just dey fly upandan from di candidates, so we don select three to torchlight dem wella. |
As deh komot, deh pipo dem say deh bi Ambazonia fighters and say make de call police, but say any man weh e call deh go cut e head. |
Another set of people wey go also miss Quedraogo na young movie producers for Nigeria, wey carry am as one of di godfathers for African movie industry. |
Aretha Franklin: Wen dem wan bury di 'Queen of Soul' |
Sisiku Julius Ayuk Tabe, odas weh deh di serve life sentence for secession komot de tori about de meeting wit nine kombi dem wit goment for press release. |
Angélique Kidjo, Julius Malema, Madagascar Andry Rajoelina, Dangote dey among pipo wey fit ginger millennials in Africa |
Everi year Essay Competition (You fit write Pidgin?) |
End of Twitter post, 5 How you fit get NIN Due to Covid-19 pandemic, di centre for registration don close but Adegoke tell BBC Pidgin say state offices don begin small-small operations. |
Dis ones no even shake Ira: I need to dey do wetin she want. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, And Christmas decorations dey light up di streets inside Nigeria commercial capital wey be Lagos, on Monday. |
don win one single title and three doubles titles for WTA Tour. |
Wia dis foto come from, FIBA Wetin we call dis foto, Dis na Nigeria Senior Women Basketball team D-Tigress Game results for August 22 D-Tigress wey be Nigeria Senior Women Basketball team nack Guinea with 93 to 61 points Mali (wey be di host country) take Central African Republic shine with 97 to 38 points Senegal wey win di last competition slap Egypt for face with 93 to 61 points Cameroun carry Tunisia shine with 97 to 49 points Mozambique press Democratic Republic of Congo with 52 to 42 points Angola shame Ivory Coast 70 to 62 points Game results for August 20 D-Tigress beat Egypt with 106 to 72 points Mali siddon on top Ivory Coast 61 - 39 points Tunisia lose to Angola 62 - 55 points Mozambique team wipe Guinea 88-47 points Senegal carry di day wen dem play Democratic Republic of Congo 70 - 63 points Cameroun also beat Central African Republic 94 vs 42 points Wia dis foto come from, FIBA Wetin we call dis foto, Aisha Mohammed wey bi Nigeria player Second game results for August 19 Tunisia 96 vs Central African Republic 51 Egypt 109 vs Guinea 78 Ivory Coast 57 vs Cameroon 54 Nigeria 84 vs DR Congo 47 Senegal 76 vs Mozambique 67 Angola 68 vs Mali 59 Wia dis foto come from, FIBA Wetin we call dis foto, Senegal hammer Guinea First game result for August 18 D-Tigress beat di Mozambique team 80-69 Cameroun lose to Angola 78 - 56 Senegal team wipe Guinea 105-39 to win their first match Mali siddon on top Tunisia 86 vs 48 Ivory Coast also beat Central African Republic 104 vs 57 Games wey remain All di 12 teams for di championship go play one last match each for di group stage Wednesday August 23. |
President Trump say Iran na "corrupt dictatorship" wey dey pretend say dem dey practice democracy" and "their main export na violence, bloodshed, and palava." |
Dem also tok say dem calculate am based on how house supplies dey go and according to di report, di average price of bread wine, cigarette and even fuel bin drop ova di past ten years. |
Women empowerment - No Chibok/Dapchi girls - No Health reforms - No Lifeless first lady/wife of president— SavePlateauLives (@faith_anza) October 7, 2018 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 Aisha Buhari suddenly found her voice because her brother lost in the Adamawa governorship primaries. |
Dis operation don add de number for separatists weh deh die for Anglophone crisis from 600 as Crisis Group tok. |
Dis incident happen as deh world di still deh inside shock afta deh kill 22 pipo for Ngarbuh, 14 of dem pikin dem. |
E be like noting don change for Arsenal Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Unai Emery say im team play well or second half Most pipo bin dey expect to see sometin different from Arsenal new coach Unai Emery and im boys, but di way dem take play against Manchester City make many pipo wonda. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kidnapping don increase for Nigeria coastal areas, according to report wey Ocean Beyond Piracy release Massoel Shipping, wey get di ship, na dem do negotiation wit di kidnappers. |
If you are game then I don’t have any problem with your demands. |
De issue of rent advance be major challenge for most Ghanaians, but according to de NDC, dem go give landlords some tax incentives which go make de cost of rent drop when dem come power. |
How to comot everything wey Google know about you 21 December 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Just like Big Brother, Google knows a lot E know wetin you dey search for, wetin dey interest you, and the websites wey you dey visit, and plenty other things. |
Skip Twitter post, 4 I wish Peter Obi and Yemi Osinbajo are the presidential candidates of PDP and APC respectively instead of Atiku and Buhari.— Your Village People (@Onyema_Donald) October 12, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 It would be very very nice for Osinbajo and Peter Obi to go head to head in a debate. |
"Di issue of how much wey Nigerian legislators dey collect as allowee don dey our mind since but we no fit do anything because dem bin dey hide am and thank God di mata don open and na real big gbege" im explain. |
Another thing we de for inside dis tori WHO: ‘Cancer dey kill people pass for world’5th February 2018 World Cancer Day: 28 African countries no get cancer machine - IAEA3rd February 2018 Cancer blood test go help find cancer for body fast-fast19th January 2018 Na true say too much sugar dey give cancer?30th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Some yeye di post, while odas wey show concern for di predicament of di animals dem, begin campaign to free di "politically imprisoned goats." |
Another thing we de for inside dis tori 0:58 Video, World Migrants Day: 'I miss di noise everywhere for home', Duration 0,5818th December 2017 Video, "Dem sell me three times for Libya"1st December 2017 Migrant palava: How many Nigerians still remain for Libya?15th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dis na because di Night King kill one of di dragons, Viserion, wit spear wey im take ice do. |
Last October na im four Britons enter kidnap for di Niger Delta region. |
Kano state Govnor Abdullahi Ganduje and im former godfather Rabiu Kwankwaso no dey see eye to eye. |
Another thing we de for inside dis tori Iran plane wey fly enta house don kill 15 pipo Only one flight engineer na im survive from di 16 pipo wey dey di plane, nobodi die for ground.14th January 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Feminism: 'Before, I bin dey call myself feminist' |
Actually, Africa win - di African immigrants wey come France. |
Now, she dey use social media to help people know more about breast cancer and encourage cancer patients and survivors wey dey pass through hard times. |
Ariana Grande wan marry Ariana Grande no wan pipo to yab her bobo Ariana and Pete start to dey date for May of dis year, di same month wey she break up wit Mac Miller wey she bin don dey date. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Nigeria 2019 Election: Na young pipo get sense pass17th August 2018 Atiku, Buhari, Donald Duke, Oby Ezekwesili: Who strong pass for 2019?9th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
End of Instagram post, 1 Di number of pipo wey wan do surgery to change how dia body be for Nigeria don dey on di rise. |
Ras Kimono: Nigeria reggae star don die 10 June 2018 Wia dis foto come from, officialRasKimono/Instagram Wetin we call dis foto, 'Ayaga Yaga Yaga Yo oho...' na one of di popular songs im be sing for 1990s. |
Dis rumour wey start for middle of September don make government for Malawi declare say nobody fit waka for night for southern part of di country. |
Producer: Ogechi Obidiebube Video: Gift Ufuoma Another thing we de for inside dis tori 2:04 Video, Nanny Diaries: Secrets wey go keep your nanny for long time, Duration 2,0412th July 2019 1:35 Video, Powede Awujo: Meet nurse, beauty queen wey turn to pilot, Duration 1,357th May 2019. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, National Assembly ogas wit Presido Buhari wen sun dey shine before before Buhari vex di ringleaders of im 2015 election win Di different kain movie wey happpun on Tuesday inside di National Assembly no surprise pipo . |
E dey possible say Nigeria fit jam Argentina again, after di two countries meet for group stage for 1994, 2002 and 2014 World Cup. |
Nigerian goment accuse Sowore of treason We go cari DSS go court - Falana Instead, pipo wey don come for Sowore release according to oga Ifunaya na protesters and di DSS gats follow administrative procedures before dem go release Sowore. |
Another thing we de for inside dis tori Benue Terwase Akwaza "Gana" disturb north-central Nigeria, turn most wanted criminal before sojas kill am9th September 2020 Rivers "most wanted criminal" Bobosky: How Greenlanders capone "Honest Diigbara" die for police hands12th September 2020 Buhari on "Nigeria food crisis": Spaghetti pasta, vegetable, Egusi soup to grocery & restaurants - "Food" prices go continue to increase inside Nigeria in coming months?10th September 2020 Daddy Freeze and Oyedepo: How pipo dey react to Daddy Freeze apology to Bishop Oyedepo13th September 2020 How did Patrice Lumumba die? |
For Oyo State, dia Commissioner for Information, Culture and Tourism, Toye Arulogun tok for inside statement say im "dey happy 25 years afta di election wey pipo say be di freest and fairest for di history of Nigeria, federal goment decide to recognize di winner of di election, late Abiola." |
Wia dis foto come from, Asuni Hammed Eniola Wetin we call dis foto, Kach talk say dem bin shoot di video for Senator Melaye house Tori be say Senator Melaye bin dey find who bin sing di song, and e even put am for im Instagram say e dey find di person. |
#MyTransitionHours pic.twitter.com/iYOr6sC9Vw— Goodluck E. Jonathan (@GEJonathan) November 22, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 3. |
Osinbajo lawyer tok say im no know anytin about di ships and crude oil and dat di documents wey Ude use no confam. |
Another thing we de for inside dis tori Beyonce Black is King: Wow moments from di award winning musician visual album31st July 2020 Idris Elba blast those wey say black pipo no fit get coronavirus, tok about Sabrina18th March 2020 Akwaeke Emezi: American network wan adapt ‘Freshwater’ novel to Hollywood TV series23rd May 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
As na less than one week to di country elections, candidates wey dey contest don dey promise say dem go make life better for di people. |
For mama wey dey very sick sake of di Coronavirus, make she get caregiver wey go help support her to care for di Pikin and help her express breastmilk wey dem go give di pikin. |
Ipob - Buhari re-election go give us Biafra - Ipob 9 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Buhari poster wen im bin contest for 2015 Nigerians still dey react on top news say presido Muhammadu Buhari go run for next year presidential election. |
"And wit all of dis, di kompany still remain a great place to work. |
E be like electric shock bin dey flow through my body. |
She say no producer don ever harass am, but she don hear rumours. |
In di afternoon, dem march go im residence and arrest di president and im prime minister - two of dem bin dey dia. |
Skip Twitter post, 1 Girls want attention Women want respect Men want both. |
Na report from dis petitions con lead to Sanusi dethronement today, Monday, March 9, 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Dapchi Girls: Goment neva visit di family of Leah Sharibu wey still miss15th May 2018 Dapchi Girls: Parents don release 105 names24th February 2018 Dapchi Girls kidnap: All di things you suppose know23rd March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Nigeria tanda as number two ontop di list of di kontries wey dem dey poo-poo for outside around di world pass and sabi pipo say di mata na sometin wey dey affect young and old pipo. |
Another thing we de for inside dis tori Naira Marley: Afeez Fashola new song dey make pipo wonder who be di bad influence25th October 2019 Naira Marley Why: Afeez Fashola aka Naira Marley release new song from prison where im dey face EFCC trial30th May 2019 Naira Marley: Court don grant di musician N2million naira bail30th May 2019 Teni: Di 'Billionaire' singer wey no like to use make-up2nd March 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Dia warning kam some days afta Cameroon Renaissance Movement, CRM for Prof. Maurice Kamto bin announce say deh no go take part for de two elections. |
Na im dey produce Pusha T "Dayton" album wey bin start im beef with Drake. |
Pelosi explain why she tear Trump 'State of the Union' speech Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, John Lewis Tributes to John Lewis From across di world pipo dey pay respect over di death of di rights icon and `American hero' From Harvard University to former US President Barack Obama na accolades upon accolades dey pour in as respect for John Lewis. |
Dem go give more points for tins like qualification, di salary you dey make and weda you dey work for wia labour no too dey. |
"Dis na to to assure everyone say di President and Commander-in-Chief of di Armed Forces, Muhammadu Buhari no dey inside and bin no at anytime dey in any form of danger wey come either from deadly infections or di reported incident by security personnel which currently dey under investigation. |
Pope Francis do meeting with traffic police for Italy, say make dem show "mercy" for people wey break law for road. |
But Lawyer to di Uniport students Lezina Amegua say dem no dey satisfied with di judgement because e no address di main issue wey make dem carry di school go court because e no dey clear weda di students go dey di level dem bin dey before or dem go continue to di next level dem suppose go. |
Den eat dis food Di foods wey dey kill one in five pipo everi year Serious hunger dey Nigeria - UN Bush meat fit finish because pipo di hunt'am too much for forest for chop and for make money and na big problem for animal protection areas, forest sabi pipo tok. |
Traffic: Rail and beta bus system na di way to go Heavy traffic na anoda challenge for Port Harcourt and di candidates say dat area got get ogbonge plan to make life easy for pipo for di City. |
Di CCTV camera capture am, di same cloth na im im wear so I say make dem go question am. |
Another thing we de for inside dis tori WAFU Cup: Nigeria Super Falcons faya Niger Republic 15-012th May 2019 Nigeria 2-0 South Korea: Asisat Oshoala score as Super Falcons win dia first match for World cup12th June 2019 Lionel Messi dey top Forbes list of highest paid 100 athletes11th June 2019 CAF Awards: Meet di women wey fit be Women's Player of di Year!19th December 2017 France 2019 Women World Cup : Tins you suppose know about di competition6th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
E be fair question we dey ask abi, make no bodi bore for here? |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.