text stringlengths 21 14k |
|---|
Di kontri wan attract migrants to deal with dia ageing population and low birth rate sake of Canada working population. |
Dis attack provoke plenty Nigerians for social media to begin para for Hakeem say im own too much. |
Nigeria Police on how many recruits dem wan employ - Check how e affect you wey apply 'I dey very lucky to escape with my life’ Four big national palava wey Buhari security council meeting suppose solve now See di major kill-kill wey don happun for Southern Kaduna since President Buhari enta office Wia dis foto come fr... |
E heavy sotey we nearly park car for one side of road. |
15 December 2017 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Many of di migrants dey for detention camp for Libya. |
As dem check dia result with person wey be 65kg, e mean say di person go lose 54 kilocalorie for one day. |
Skip Twitter post, 3 People who have no understanding of Africa will laugh but stuff like this really does go on and it does exist in Africa— Timipre (@TimipreMax) January 9, 2018 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori Premier League: Manchester United thrash Everton 4-017th September 2017 Romel... |
"Wetin you want make I talk? |
Indonesia dey reason to ban sex outside marriage 20 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Indonesia president don match break ontop vote wey go ban sex outside marriage for dia kontri. |
Another thing we de for inside dis tori Chantal Biya: Why Cameroonians di compare dia first lady wit Madame Mugabe?18th February 2019 Paul Biya: Cameroon president weh e no di stay for kontri26th March 2018 Michelle Bachelet: UN Human Rights oga don tell Paul Biya say Cameroon Anglophone crisis fit get out of control, ... |
Another thing we de for inside dis tori Lionel Messi birthday: 10 special moments for di Argentine footballer24th June 2020 Lionel Messi Barcelona FC team training fotos10th September 2020 Messi transfer news: Which English team go fit Barcelona captain best?31st August 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest s... |
Election people say dem go announce di result within four days after voting finish. |
As di papa bin dey collect di water, e carry eye look anoda side but before e look back, di boy don disappear. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 election: Atiku dey fear say Buhari no go gree go4th September 2018 China - Africa summit: Buhari borrow borrow don put Nigeria debt for N23 trillion3rd September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me ... |
Although confam case of di virus neva plenty for Africa, authorities for some kontris still dey struggle wit wrong informate. |
She tell BBC Pidgin say since dem born her na im she know say she get di disease because she always dey weak and sick. |
Dis pesin tink say music critics get beef wit Asa. |
Another thing we de for inside dis tori Fulani herdsmen: Taraba dey count another 29 dead bodi Dis na as one royal for di area follow people wey die on top herdsmen attacks20th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05... |
Another thing we de for inside dis tori Lion King The Gift: Yemi Alade tok about her feature for Beyoncé album and future of African music Di singer dey among African artists wey Beyoncé feature for her new Lion King album.17th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don p... |
For dis match so, many pipo di wanda why Aboubakar Vincent correct striker no play and no show as substitute for bench wen deh bi di wait for see e play well for front. |
Apart from dat, since im open im instagram account for 2017, e don start to dey ova popular sef. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: FIFA di extend football committee yi mandate Di world football bodi say na because Cameroon nova modify sport law27th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators we... |
Liverpool 2-0 Chelsea: Mohamed Salah goal scata Anfield, put di Reds back ontop 14 April 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Mohamed Salah (second right) score im 22nd goal of di season for Liverpool Mohamed Salah score one of di best goals of di Premier League season as Liverpool overcome... |
Man wey propose to im babe underwater drown before she tok yes |
'E say make I kill my pikin, I refuse, e pour me acid' Dem no support media player for your device 'E say make I kill my pikin, I refuse, e pour me acid' 26 May 2018 Meet Grace, di woman wey her lover baf acid for Abuja, Nigeria'E say make I kill my pikin, I refuse, e pour me acid' she tell BBC Pidgin See di video.. |
Ethiopia army chief Gen Seare Mekonnen bin die as im bin try spoil road for di coup on Saturday, according to di goment. |
Elekima tell BBC Pidgin say, "afta di 48 hours I ask make dem declare me di winner because I get results from di field and na open secret say after voting and counting, dem no enter results sheets and tins go wrong. |
Abe say: "di senate dey worry say many Central Bank rules wey suppose stop bad-bad things wey commercial banks dey do no dey work well-well, and e no dey good na im make di banks dey cheat dia customers." |
Di company explain say wetin make condom own be like dat na as a result of di impact of "stay at home" policies on consumers. |
Different tori of guests wey make couples do some kain yeye pranks wey dey violent and bad full everiwia. |
2008 MacArthur Foundation 'genius' grant (along wit 24 oda winners) 11. |
"If na di market wey we don reserve for our petty traders na im oda nationals wan come compete with dem, e no go work." |
Keny Rogers bin grow up for inside poverty for Texas before im start music wey make am launch im solo career for 1976. |
Lagos Airport: Passengers no fit enta, Aviation Unions dey para, Plane no fly from Murtala Muhammed Airport |
Di spread for Lagos dey fast and bad well-well sotey for di first two months di number of death dey high- Lagos loss 1.5% of im 81,941 population. |
UNHCR spokesperson Babar Baloch say dem dey work with Nigeria government and other UN agency dem to prepare help for up to 40,000 people wey fit cross from Cameroon enter Nigeria. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria goment go bring back dia pipo wey hook for Russia16th July 2018 Stranded Nigerians: How Lagos govnor pay for 50 Nigeria fans wey hang for Russia 2018 World Cup to return home14th July 2018 World Cup 2018: How Cameroon win World Cup final for France11th July 2018 Nigeria g... |
Host American television person, Jimmy Kimmel go host di awards again after im bin scatter di winner for best picture last year. |
Muhammad Turad Sha'aban na di son of Honourable Sani Sha'aban, one former lawmaker wey represent Sabon Gari, Zaria for di 5th Assembly and also na former gubernatorial candidate for 2007 and 2011 elections. |
Essebsi win Tunisia first free presidential elections for 2014 and dem praise am for di kontri stability during im five-year rule. |
Internet don craze for man wey dey use blackboard teach computer 28 March 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Internet don craze for man wey dey use blackboard teach computer Internet cray when dem see foto of Ghana teacher wey dey use blackboard to teach computer. |
Part of the proceeds will be donated to the victims of Xenophobic attacks by me! |
"Na where I don grow and develop." |
Dis tori be like di one wey dey for Jewish Torah (holy book) and Old Testament for Christian Holy Bible. |
Some countries don dey respond to dis latest word. |
Wetin I see dat day na say rain true-true fall. |
Police for Enugu state, Nigeria don launch "Know Your Neighbour" campaign and dem also release hotlines wey people fit call. |
Angel Gomes: All you need to know about di Manchester United player 16 June 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Nigerians dey react to one video wey don go viral now wey show Manchester United player visit popular Nigerian Pastor TB Joshua church for 'healing'. |
West Africa Examination Council don reply physics practical 2020 postpone rumour wey dey fly upandan for Nigeria. |
resident Akufo-Addo be part of world top 20 digital governance influencers 9 August 2018 Wia dis foto come from, Apolitical/Twitter Global network for governance, Apolitical, name Ghana President Akufo-Addo as part of di top 20 most influential people for digital governance in di world. |
Michael Essien African team of di decade |
Skip Twitter post, 1 awww it’s Leah Sharibu’s birthday — Dami Funds (@DamieDarling) May 14, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 She went to school but her desk is still empty. |
De diplomat tok say 71 percent for pipo weh de join violence inside UNDP report say na for seka say goment kill dia relatives and kombi dem. |
Im be use age lie when dem catch am and wan hang am on top di fight wey im fight for independence. |
For Lagos, you no fit just comot for house anytime you like dey tink say you go reach wia you dey go just like dat. |
"Money dey football well-well, make dem first go school," talk di 46-year-old Finidi wey im name mean 'future wey get plenty sun'. |
Pinnick believe say time don reach even pass, for Nigeria to win anoda AFCON since di last one wey dem win for 2013. |
So pipo don dey ask wen di mata go end. |
Afta three group matches di Super Falcons get three points and fit still qualify as one of di third-best placed teams for di competition. |
Im real name na Donald Glover. |
Incroyable non?— Naana Abena Ntiamoaa (@NaanaNtiamoaa) January 20, 2018 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori Ghana: Wetin you suppose know about swine flu8th December 2017 Ghana: No money, no hospital evidence for rape victim8th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect a... |
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: Cameroon defence minister explain weti happen for Darak12th June 2019 Boko Haram: Nigeria, Cameroon soldiers join bodi for Operation5th February 2018 Kontri pipo react to Paul Biya Disarmament Commission, say e for fain for stop fight first3rd December 2018 More than ... |
Wia dis foto come from, Twitter/ChannelsTV Wetin we call dis foto, Na from where e dey hide, na im Maina do interview with Nigeria tori people, Channels TV Di former civil servant enter public eye because even though e get corruption case with government agency, e still manage to get civil service job as di acting Dire... |
Video: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori 6:18 Video, QTMPY Outtakes with Damilola Adegbite and Beverly Naya, Duration 6,1824th June 2020 4:57 Video, Chichi Igbo: 'Di kain Internet bully I dey face daily, if my skin no tight I for don kpai', Duration 4,5723rd June 2020 Di different different Igbo god... |
New Zealand: 37 year old woman don become Prime Minister For di post she announce say her husband go be stay-for-house papa. |
pic.twitter.com/3WEnCjkZM3— abu dooshima (@AbuDooshima) May 14, 2019 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Leah Sharibu mama cry, beg President Muhammadu Buhari to fulfil im promise to free her pikin10th February 2019 Leah Sharibu: Di last Dapchi girl dey beg Buhari to help free her27th August ... |
Why we insist say 'prostitution no be option' for PH girls Anoda girl die for PH, as women groups do protest waka for justice Dem want make dem sack oga Cho or make im resign. |
As at now, wetin dey for forms for women na di Bengali word "kumari" wey dem dey used to describe woman wey neva marry and also "virgin" but now dem go instead use di Bengali word "obibahita" wey only mean "unmarried woman". |
Dem don arrange new insecticide wey get chemical wey dey resemble the sweet smell from flowers wey mosquito too dey like. |
The only thing expensive in Lagos is land which is understandable. |
As at di time we write di tori, na just 193 donate di $15,793 (N6,107,000). |
It's very painful but wetin we go do". |
16 January 2018 Wia dis foto come from, MARCO LONGARI/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Rwanda law guarantee women to be joint owner of any property or land wey her husband buy. |
Argentina foreign ministry don confirm say five of dia citizen die for di truck attack wey kill eight and injure eleven on top bicycle lane for Lower Manhattan, New York. |
Make una remember Mandela pure way - Ramaphosa Mandela don release another book Pipo respect Winnie Mandela pass Nelson Mandela? |
Dis na reason why January na cervical health awareness month for di world to encourage women to go hospital go check weda dem get am so dem go fit collect di HPV medicine. |
Mohamed Salah (Egypt & Liverpool) 19. |
Another thing we de for inside dis tori Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, D... |
#GovtAtWorkNG pic.twitter.com/bqG83L66Jr— Ministry of Finance (@FinMinNigeria) September 24, 2018 End of Twitter post, 1 For 2005, Former President Olusegun Obasanjo goment discharge Nigeria Airways, wey be national carrier for Nigeria but workers wey di tin affect no get di settlement wey dem suppose get. |
Some rescue workers tell BBC say di number of pipo wey die fit climb as pipo still dey underground. |
National Disaster Management Organisation (NADMO) search den rescue team last night mount operations for around Ashaiman where four die for military pick-up truck inside, den another person around Circle, Odorna. |
E provoke some Christian youths for di area wey come start di gbege. |
June 12 Democracy Day: Wetin you suppose sabi about Nigeria new public holiday |
If we we no hear from una then, SERAP go take legal action according to di law under di FOI to force una to cooperate wit our request." |
Di Central Bank of Nigeria say dem go continue to dey monitor and torchlight all di activities of dis jaguda pipo and dem go dey provide updates as e dey happun. |
Even for European Union, members never gree on di best way to stop di wahala. |
Distributing company Di third important part of di chain na di distribution companies (DisCos), na dem dey carri light go everibodi domot. |
'We fit vote wrong party on election day' INEC don sound warning give political parties about dia polling agents "Anything wey go stress my life i no like am, because from time immemorial to vote, procedures dey, you have to go join queue register, then on elections day you go go join another queue to vote and all dis ... |
SHATTA MOVEMENT LET STREAM THIS SO HARD— Don Shulace Degeneral (@DonShulace) July 31, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Real definition of leave no one behind. |
Malam Ibrahim Disina describe dis as something wey dey ungodly and dis dey increases di rate of poverty among pipo. |
After di meeting, the religious leaders explain say ibe now dem dey understand di mindset behind di recent demands say make dem pay taxes on di monies dem dey make. |
Di police no immediately identify di man, but plenti friends wey speak on di condition say dem no wan mention dia name say na Fahim Saleh, one 33-year-old technology entrepreneur and di owner of di apartment wia dem find di bodi. |
Olabanke say di idea to dey recycle and upcycle tyres, come wen her sister neighbor wan troway 20 used tyres. |
"We get big evidence both forensic and direct eye witness account wey show without doubt say di suspect kill im wife and pikin. |
End of Facebook post, 1 On Thursday di President Akufo-Addo bin sack all Ghana Football Association (GFA) members on top dis Anas expose; 'Number 12' video. |
Buhari give marching order to clear Apapa Kontris wey population go reduce in near future For dis video during di Lagos Chamber of Commerce govnorship debate, e make di promise. |
Di film Padmaavat, na di love story between one fourteenth-century Hindu queen and Muslim king for before-before. |
See di 13-year-old girl wey dey cry blood Dem no support media player for your device See di 13-year-old girl wey dey cry blood 28 February 2018 Nikki Christou dey cry just like oda pipo but instead of water, na blood go dey comot for her eyes plus even her mouth and nose join. |
So you made a reference to Bo Derrick instead of african culture. |
E become Student Union Goment (SUG) President, University of Lagos between 1992 and 1994 (E follow lead serious protest against military goment wey bin cancel June 12, 1993 Presidential election and fight against goment corruption). |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.