text
stringlengths
21
14k
Im talk say Pompeo don forge "good relationship" with Kim - wey Trump bin call "small rocket man" last year - and di meeting go "very smoothly".
Wia dis foto come from, LASTMA Wia dis foto come from, LASTMA Another thing we de for inside dis tori Third Mainland Bridge no dey dangerous to use - Fashola21st April 2019 Third Mainland Bridge closure: Alternative roads to divert traffic on Africa second longest bridge and government plan for repairs10th July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
pic.twitter.com/mqMNkGSOSh— Hamdan bin Mohammed (@HamdanMohammed) July 7, 2020 End of Twitter post, 1 Like United Arab Emirates - wey Dubai dey inside - kontries wey dia economy depend on tourism don dey consider to open small-small for foreigners.
For Nigeria, na major offence not to declare to authority say you wan carri big money pass international ports wey dey di kontri.
First na say, di court of law no get place to determine wetin be work on behalf of politician.
Dem slap Kwesi Nyantakyi den Abdulai Alhassan, former Chairman of the Northern Regional Football Association plus three counts of conspiracy to commit crime including fraud den corruption for court on Wednesday.
Skip Twitter post, 3 According to Femi Adesina, IGP Idris was absent at Buhari's Benue townhall meeting yesterday because he is out of the country.
President Buhari dey attend di 24th session of di Conference of di Parties (COP24) under di UN Framework Convention on Climate Change (UNFCCC) for Poland.
Police tok tok pesin for Bayelsa, Butswat Asimin, wey also confirm di release to BBC pidgin say, dem dey "go di community to see di victims and ask dem question about wetin happun".
Plenty talk dey happen about di political parties dem and how dem wan waka, economy, immunity and so on.
Nigeria Vice Presido Yemi Osinbajo dey hope make correct internet dey inside market Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Google Station: VP Yemi Osinbajo dey hope make correct internet dey inside market How you go fit use dis new ogbonge awuf WiFi internet for Nigeria Internet search company Google on Thursday launch Google Station wey be dia fast speed internet station for Lagos, Nigeria.
Dem arrest Seshie with four other suspects on Saturday for Kasoa.
They should place the horse before the cart.
Tori be say na di Govnor office get power to classify or rank of recognition of traditional rulers for Rivers State, wey get Ijaw, Ekpeye, Ikwerre, Ogoni, Ibani and Etche ethic groups.
Di Falcons, wey be defending champions, don win di competition eight times before but dem still hungry to cari di title wit di way dem play today for Robert Mensah stadium for Cape Coast.
Henry tok say, ''E dey sweet me for belle as l return back to Monaco and l ginger wella to face any wahala for dis waka''.
As dem arrange am, na Sony Pictures go distribute di film all ova di world, according to press release wey dem release on Thursday shortly after dem sign di deal.
Dis na disorder whereby female go develop double uterus instead of one.
Nigeria: 'IPOB na terrorist group' Why IPOB supporters protest for London For dis year mata, plenti pipo for south east Nigeria join dem do di exercise.
Make dem just go di nearest hospital wey dey deal with breast or visit plastic surgeon and dem go solve di problem."
Heavy rains open deadi bodi graves for Kano cemetery Mansur Abubakar , Kano 28 August 2019 Wia dis foto come from, Muhammad Sani Wetin we call dis foto, Muslims for Nigeria dey wrap deadi bodi inside mat before dem bury Heavy rains dey make graves open for some cemeteries for Kano state, northern Nigeria and families of those wey don die no dey happy.
But I just want to come back home."
"One of di thing we agree for security meeting today (Monday) is dat all our law enforcement agencies must do intelligence-gathering and sharing well-well.
Nigerians also dey ask why pipo no dey outside dey protest afta di goment increase cost of dis services.
Dis tok make Rene Emmanuel Sadi, goment tok-tok pesin komot release condemn de kana tok for seka say US no know de reality for ground Kamto e case and Anglophone crisis.
Plan dey to launch di Livestock Development Project Grazing Model for Gombe State wia dem don identify 200,000 hectares of land.
After di case finish, Siphokazi decide to comot so she fit encourage rape survivors.
Justice Abdul Rahman Mansaray order say make di electoral commission stop wetin dem dey do until e ddon clear di mata wey dem carry come im domot.
Another thing we de for inside dis tori Sudan crisis: Omar al-Bashir bin keep $130m cash for house21st April 2019 AU don give Sudan military final warning16th April 2019 Sudan arrest opposition leaders afta dem meet wit Ethiopia leader8th June 2019 Sudan crisis: Protesters don cut ties wit military council22nd April 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: Five times wen Abubakar Shekau don die30th July 2019 Shiites: Ibrahim El-Zakzaky no show but court set ruling for bail ontop murder5th August 2019 Nigeria: 'IPOB na terrorist group'21st September 2017 Shiites Muslims say Nigeria goment order to ban dem be like comedy show29th July 2019 Human Rights Watch ask Nigeria goment to reverse Shiites ban30th July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
EFCC arrest former Attorney General of Nigeria ova $1.3bn accuse Malabu oil trade money: Shell go answer case for court Shell give Nigerian oil minister $1.1bn bribe Oga Adoke dey face accuse of money laundering wey get to do with one Oil license (OPL) 245 wey im give Shell and ENI, wey worth reach $1.3bn for 2011.
pic.twitter.com/YF93NgWXDW— Name: (@DamiElebe) June 19, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Senegal's coach should see me after the game— Halima (@Halztopia) June 19, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Senegal coach's hairstyle tho — tasha.s (@Txshxxxx) June 19, 2018 End of Twitter post, 4 42-year old Cisse na di youngest coach for dis world cup and im also be di only black coach for di tournament.
Nigeria is breeding terrorists pic.twitter.com/ZjlAiPVivq— Kindly Follow Back (@Naijadailyfeedx) August 11, 2020 End of Twitter post, 5 Who be Yahaya Sharif-Aminu?
Meghan dey sue Mail on Sunday on top claim say dem unlawfully published one of her private letters.
Andrew Scheer, wey be di leader of di opposition conservatives tok say wetin Canadians see for di pishure na lack of judgement, integrity and pesin wey no dey fit to govern di kontri.
Tori be say Kenya people never take dia eye see dis kain shutdown before.
I remember when I told my parents about the lecturers harassing me for sex.
Cancer: Signs to show say you fit get di disease
Rivers be like soft work for Wike as PDP dey clear AAC wit votes wey pass 500k PDP clear all Rivers Senatorial seats For Abua Odual, Dr Ferry Nwafor wey be Collation Officer say for security reasons, no election hold for dat local goment, sake of violence.
World Mental Health Day 2019 dey torchlight suicide mata
•Bodi disinfectants like hand sanitizer must to dey for di entrance of gates, hostels, classes plus office, etc.
"For 2002 dem cari both Professor Solomon and his wife (owners of the orphanage) go court and court clear dem and di orphanage continue im work.
According to am, e bin dey sexually molested by family member from wen im be small pikin till e turn 14.
"Dat particular mata dey before Jonathan enta office and remain afta im comot.
#Mastergroove A post shared by Wizkid (@wizkidayo) on Sep 30, 2018 at 6:29pm PDT End of Instagram post, 2 Although Wizkid don dey for many hit songs since di beginning of di year, e no get many songs wey na only him dey inside.
Oga Rotimi say dem conduct di Osun governorship election di way wey dem don do every dar election like di one for 2015.
Dr. Yonta Njoume, Sub-director for School Health for Ministry of Basic Education too tok how weh basic education deh compulsory for all pikin dem.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Supporters gada outside di hospital to cry Wetin dem accuse Mr García of?
Leur seule mission semble être de m'empêcher de sortie.
Otherwise if dem get search warrant dem get right to break into wherever you chook your head put.
Di state governor bin say im go must sack di teachers by force even if di teachers go strike.
#Ozone #BBNaijaLockdown #BBNaija— Chinyere (@chisquare4eva) August 26, 2020 End of Twitter post, 9 Skip Twitter post, 10 So they are using just ozone’s sleeping position to make us watch adverts.
Super Eagles don drop five players from World Cup list Super Eagles jersey for 41k?
Game of Thrones season 8: Pipo cry, rant and para wen Arya 'reveal say she die for GOT' 2 April 2019 Wia dis foto come from, HBO Weda na play-play or na real, fans of Game of Thrones no wan hear say one of one of dia favourite character, Arya Stark die for di final season of di series.
Njoku tok say, "Wetin Lagos state goment dey do dey very very bad, dem just dey tok wetin no correct for di court judgement mata''.
Many people wey die na old people wey dem find dia body inside dia house.
If you reach out for support, e go also help those wey dey di same situation wit you, according to Jennifer.
Television wey suppose broadcast am con run black screen.
Also, di Special Assistant to President to President Muhammadu Buhari on Digital and New Media Tolu say Madam Dizeani don become motivational speakers for yahoo boys.
No school: Wia dis foto come from, Getty Images Wen total lockdown dey, dem no dey allow pipo go school make dem for no dey exposed to di virus.
"We go continue wit our investigate togeda wit di relevant authorities."
Also, EFCC kwesion di JAMB clerk inside Nasarawa State, Tanko Labaran, wey no fit give account for N23 million scratch cards and Yakubu Jakada, wey neva still explain wetin happen to N20 million e-facilities cards wey dem sell for Kano office.
BBC Africa Eye join corporal Ahmed Rashid as e dey try to chase gangsters and criminals comot di streets of Eastleigh, Nairobi.
Benue rerun election: Tins don scata for Ukum and Kwande LGAs
Na 10 episodes dey season one of Power Book II: Ghost wey just finish.
One of im most impressive achievements happen for 2017, wen he help to raise over $27,000 in 40 days for di Thirst Project, wey aim to bring clean water to undeveloped kontris.
Defending Champion Real Madrid go kick off di defence of dia title against Apeol Nicosia for group H. All eyes go dey on PSG.
Skip Twitter post, 1 There are women everywhere, why should any man rape any woman, except you're a beast with low self-esteem.
End of Facebook post, 1 Some dey wonder how di same police fit guard against leakage of other examinations Skip Facebook post, 2 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
Na wetin Samson Itodo, di Executive Director, YIAGA AFRICA tell .
Dis one na serious mata for Ambode if strong pipo from im own party no ready to vote for am.
From the day I joined Andela, I knew this day would come.
Skip Twitter post, 7 Every claim of sexual abuse should be taken very seriously and this is why my response was needed.
Lagos na im get di highest number of pipo wey don catch di virus wit 19 cases.
"E dey full of compassion and e dey take care of di poor.
Di NBC oga come promise to set up a meeting with di state goment to fit find solution to di issue.
She's a South Sudanese model who was told to bleach her strongly dark skin by an Uber driver.
Im tell local journalists for Nigeria say IPOB no bi violent group so im no know why military go call dem terrorist group.
But GES Spokesperson, Cassandra Twum Ampofo, explain give BBC Pidgin say from how dem dey manage de situation sending dem home no be good move.
UNDP hope say dis dem finding go help government to fit prevent extremism for Africa.
Just now mass for bury Joseph Banadzem di go on for Kumbo Catholic Cathedral.
Dis na after Mr Saraki sef don tweet say: "I join all Nigerians to condemn di kill-kill of innocent and defenceless citizens of Birane Village, Zurmi Local Government Area of Zamfara State.
Dis e-platform go allow pesin wey wan buy land, house or rent property to go ontop di website and search for agents and landlords wey dey certified by the goment.
Im gada im workers together, give dem di tori.
For di world, na 475 coup don happun.
If dem amend di bill as dem dey plan, then 73-year-old Museveni for don turn 75 years old when Ugandans go do election for 2021 and e go fit run for another term as president.
Secondly, dem dey use polycarbonate technology to take cover am so dat e go improve di quality of di passport.
President Nana Akufo-Addo give di go ahead afta e review di Coronavirus situation onto say active cases don dey reduce for di kontri.
Wia dis foto come from, Instagram/Bayoomoboriowo Wetin we call dis foto, Buhari goment plan to use dia partnership wit facebook, Huawei and Google to beta life of kontri pipo.
Na di political parties work to teach pipo for dis group so dat dem no go make mistake."
If you join di queue before 2pm, dem go accredit you and allow you to vote.
Wilfred Fubara say im go vote because na sign say beta tin dey happen for local goment for di state after wetin don happen for di state since and e go show how di general elections next year go dey.
She add say dem go to Doctors Without Borders clinic for Ogbumnabali Health Centre wia dem come treat her and dem come refer her to FIDA to help her for di matter.
Morgan Freeman na suspect of sexual harassment 24 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Morgan Freeman na co-founder of di production company, Revelations Entertainment Eight women don accuse US actor, Morgan Freeman of sexual harassment and misbehaviour, according tori pipo CNN.
Di court disqualify Sen Degi-Eremienyo sake of say di information im fill for di form CF0001 submit give Independent National Electoral Commission to contest di election no correct.
'We fit punish big oga madam wey no dey pay tax' - Nigeria tax authority ‘Tax Ghanaians more den take appoint family and friends’ – NDC blast Gov’t on proposed VAT increase Im say, soon dem go "ask banks to impose VAT ontop online business" weda na market pipo buy from internet or dem pay for service wey dem get from dia.
Chuks too no want make dem make igbo legal for di kontri.
Two other stations - Citizen TV and Kikuyu-language station Inooro TV- still dey off air.
Muhammad Uba Garba, Comptroller, Federal Operations Unit, Nigerian Customs Service (NCS) been follow Umar Shehu Elleman of BBC talk for Lagos.
Another thing we de for inside dis tori Kaduna killings: President Buhari say violence no get winners, but losers16th March 2019 Kajuru Kaduna killings: Police, army don confam say pipo die18th February 2019 Kaduna Police no fit confam if 66 pipo die for Kajuru area17th February 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?42 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.