text stringlengths 21 14k |
|---|
Oga Gambari become Nigeria Minister of External Affairs between 1984 and 1985. |
Good heart pipo helep and family try for pay for treatment, as for three weeks we don spend $ 364 (FCFA 200,000). |
Another thing we de for inside dis tori Na Singapore passport get power pass for world26th October 2017 Dis woman see herself as di only passenger inside plane25th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Steph Houghton score England first goal for 14 minute, Ellen White knack di second goal during di extra time of di first half while Alex Greenwood shoot di third goal for 58 minute of di game. |
Spanish clubs don win di competition for five times for di last seven season and Sevilla wey win under Emery for 2014, 2015 and 2016 go face Russia team Krasnodar, Standard Liege of Belgium and Turkey Akhisar. |
Premier League players jersey go carry 'Black Lives Matter' for back See five record-breaking goals Werner score before e join Chelsea But history show say even though di message on di 'White Lives Matter Burnley' banner fit turn di belle of anyone wey believe in equality, Burnley don collect dis same number of goals from City hand for Etihad. |
International flight resumption Nigeria: Sirika Hadi list rules wey passengers must follow afta lockdown date of 29 August |
Martin - wey also be executive producer for di TV series. |
Nigeria: Cambridge Analytica do wuru-wuru for 2007 elections Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, One paper wey BBC see dey show say SCL Elections get strong hand inside Nigeria 2007 general elections One paper wey BBC see from di owner of SCL Elections don show say Cambridge Analytica bin dey do yanga say dem put hand inside Nigeria 2007 elections. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 For inside statement wey dem release for social media, di Nigerian army don threaten to sue anybody or organisation wey join spread fake tori, video and pikshure of Boko Haram attack on military. |
For speech wey im make sharp sharp afta election bodi INEC declare am winner, presido Buhari say im dey "humble say pipo find am worthy to kontinu to serve." |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 With de tension for Bamenda, security sources don confirm say deh kill two pipo weh deh suspect say na separatists forces weh deh bi wan stop pipo for go vote. |
BBC Pidgin yan wit Bayo Rotimi wey say di CBN Govnor plan na ogbonge one as single digit inflation go helep increase economic activities. |
Another thing we de for inside dis tori 1:12 Video, Meet di 13-year old gele and make-up expert, Duration 1,129th October 2017 1:54 Video, Nigerian Cinderella: How bread seller turn celebrity, Duration 1,5416th August 2017. |
Di Congress elect Mohammed Magarief of di liberal National Front Party chairman, wey come make am head of state for di main time. |
ameroon: Two people don die for suicide attack for di Northern region 20 November 2017 Wetin we call dis foto, Di northern region of Cameroon don suffer from plenty attack from Boko Haram Two people die and many wound as kill kill people strike for Northern Cameroon on Monday. |
End of Facebook post, 3 First Deputy Speaker of Parliament, Joseph Osei-Owusu swear am in despite di minority boycott. |
Bars, lounges, Spas, night clubs remain closed for now! |
And Dr Perski say di most surprising finding na say dem find di higher levels of pain with di youngest age groups (aged 16 to 34). |
Another thing we de for inside dis tori Ebola: DR Congo don confam new outbreak for di kontri9th May 2018 Nigeria don do herbal medicine for Ebola and Malaria20th January 2018 DR Congo Ebola: More dan 1,000 pipo don die4th May 2019 New Ebola virus: Sierra Leone goment find new virus inside bat27th July 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Lagos Police don arrest 256 suspects for Mushin and Surulere area2nd March 2018 Nigeria: Lagos State record over 1,000 cases of domestic violence for 201730th January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal28 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Shoprite: Foreign companies wey don carry dia business comot Nigeria |
Another thing we de for inside dis tori Ecowas kontris dey target to get common currency for 2020 Di 15-member regional organization bin don set target to get dia own uniform moni for year 2020.29th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
E say e beta to give almajiria modern education so dem no go waste dia lives dey beg for road. |
Di country Prime Minister, Hassan Ali Khayre, go follow some of di people wey don gather for Banadir Stadium, talk. |
She lef di radio station after she cool down way hours later di musician wey she embarrass also lef quietly. |
Another thing we de for inside dis tori Why dis Cameroonian behead statue of French war lord for Douala seven times1st July 2020 Anglophone Crisis: Victim say idea for build dia houses good, but separatist wan stop de process22nd June 2020 Sisiku Julius, nine odas appeal case: See weti happen as deh enta courtroom16th July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
You fit scroll down for Thursday tori dem. |
Nine people don die because of Hurricane Harvey, wey be di biggest storm wey don nack Texas since up to 50 years. |
Why di McGregor vs Khabib roforofo fight neva finish Wetin make FIFA ban Sierra Leone from international football? |
McCabe step down as deputy director of di FBI since January and just dey chill till im retirement go reach before dem sack am so. |
How salacious Salah sama Roma Wit star players like Christiano Ronaldo for Madrid and Salah for Liverpool di competition don already dey make fans select dia side. |
"So di three of us dey contribute to take kia of di family, dia feeding and school fees of di children dey our hand, luckily di house wey dem dey na im own. |
"But wetin di leadership of Benue and Taraba dey report, dem dey give dis killings religious and ethnic twist and dis dey very unfair to Nigeria" Other reactions wey di interview don cause still plenty like di following ones: Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 As all dis killi-killi dey happun for di country, di president also tok about why im neva still change Service Chiefs . |
Kelechi Iheanacho score goal for match wey 'new' VAR referee officiate |
Di first New Zealand member of parliament to give birth happun for 1970, anoda politician breastfeed im pikin for work for 1983. |
"Respondents, committees, agents, private servants, or authorised bodies or people who dey act through dem acting for hold on plus di NDC 2019 Presidential elections until di final determination of the di suit." |
"My boldest move na to contest for Governor of Imo State, Nigeria. |
Di Catalan police oga sef join for di people wey Mr Rajoy sack. |
Airports reopening in Nigeria: Robots, waiting time, oda tins wey go change wen flights resume 28 June 2020 Wia dis foto come from, FAAN Nigeria Aviation Minister Senator Hadi Sirika say airports for Nigeria dey 90% ready to open now. |
Dis statue na di second dem go launch, after Jacob Zuma, president of South Africa get im own. |
Meanwhile, minority MP for Bawku Central Mahama Ayariga reveal say dem too go endorse Amidu overwhelmingly. |
For press conference NDLEA oga for Kano Dr Ibrahim Abdul parade 72 suspects wey im men gbab dey use or sell drugs across di state and also tok about dia achievements so far. |
NAFDAC don seize two truck wey tramadol boku inside Ghana: Authorities start investigate pharmacies over Codeine den Tramadol sales Di police tok-tok pesin say dem go carry di suspect go court wen im eye clear. |
How Boko Haram kill 65 pipo, attack mourners True-true Boko Haram kill soldiers for Metele - Army Army don kill 27 Boko Haram militants Di plenti times Shekau don die Di first time dem report say Shekau don die na for 2009. |
Records show say di kontri be di largest Catholic kontri for Asia. |
During im reign, dem sabi am as di action governor as e clear di salaries dem owe Edo state workers especially Observer staff for 19 months. |
E say im come go find epp but by di time im return with oda pipo, Walke don die. |
For interview wey im do with BBC Pidgin, di rapper tok say all dose type of toks na nonsense tok. |
Di revolution na im allow Great Britain later recognize Egyptian independence for 1922 as di Kingdom of Egypt and di implementation of a new constitution for 1923. |
Sierra Leone Decides, di group wey dey monitor election, say internet service providers talk say internet shut down so di National Electoral Commission and oda pipo no go fit share result give party pipo. |
Another thing we de for inside dis tori Odion Ighalo: Di Nigeria striker loan move to Manchester United 'shock’ fans1st February 2020 Odion Ighalo: Manchester United striker say im mama cry wen she hear say di club sign am5th February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di assailants, according to an unnamed crew member wey speak plus Graphic Online, "dem no take anything from him after dem shoot am." |
Wia dis foto come from, Chip Somodevilla Wetin we call dis foto, President Paul Biya bin condemn di violence wey happen for early October for di English-speaking region of di country Another thing we de for inside dis tori Why Southern Cameroon wan comot1st November 2017 Video, See video of protest for Southern-Cameroon3rd October 2017 Extra security don land for Southern Cameroon28th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Im no dey control any government institution and im never do anything to scatter di security forces. |
Di CT scan no show any trace of di sickness. |
Lagos State Police Command: If you wan do i-no-go-gree come collect permit 18 March 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Lagos state Police command don give warning to pipo wey dey plan to use i-no-go-gree to block Third Mainland Bridge and oda public infrastructure dem for Lagos. |
"Na who dey give Boko Haram and al-Qaeda fighters di tablets, even young pickin dem wey dey ready for suicide bombings?" |
Wetin we call dis foto, Mane help Senegal qualify for World Cup 2018 Im end di season with 13 goals, wey be im highest Premier League goals wey im don score, even though for most of April and May e bin miss as e get surgery wey im do for im knee. |
How to make new paddy-paddy 27 October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Good friendship fit be great source of happiness You don ever wonder why e dey easy, simple and natural for pikin dem to make friends, but e hard for adult? |
She also talk dem say Nigerians dey pay around £900 from Heathrow to Lagos, so she no dey understand why Ghanaians dey pay £1300. |
But wetin dey stop di goment to start dey use anyhow? |
If you check am well, those wey fear get reason, as many pipo travel to wia dem register to vote, and as e be say dem spend moni, pipo bin dey think if need dey to do so again. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon court don suspend 'Miss Cameroon'24th January 2018 Cameroon secessionist leader dem deh Abuja15th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you43 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
E go also help ginger activities for Nigeria capital market as di market don go down 10%" Why workers close MTN office dem for Nigeria Di company go be di first mobile provider for di stock market and dem tok say dem go fit do public offering for di future. |
Dis na di breakdown of winners: Video of di Year WINNER: The Weeknd: "Blinding Lights" Tricon Award WINNER: Lady Gaga Artist of di Year WINNER: Lady Gaga Song of di Year WINNER: Lady Gaga / Ariana Grande: "Rain on Me" PUSH Best New Artist WINNER: Doja Cat Best Latin WINNER: Maluma: "Qué Pena" [ft. J Balvin] Wia dis foto come from, Getty Images Best Direction WINNER: Taylor Swift: "The Man" (dir. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: Broiler chicken get virus wey dey spread COVID-19 disease?19th February 2020 Coronavirus: Nigeria don confam di first case of Covid-19 disease for Lagos28th February 2020 Coronavirus-Virus: Nigerian footballer don become di first player to get di disease28th February 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal23 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Even if dem find person wey go replace Mr Zuma, im fit dey for office till 2019 wen dem go do national elections. |
E add say di truck first hit one car and small bus before e run enter inside building wey dey di other side of the road. |
Nigeria goment say di moni wey di former military ruler tiff dem go share among poor families dem for di kontri. |
E get two ways wey goment fit take increase salary. |
Bad moments for 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di video for sell-sell of people for Libya bin cause serious problem Slave Trade for Libya One of di biggest tori dis year wey hit people for head like stone na when di tori comot say dem dey auction people for Libya. |
"Our workers deserve beta pay, but na wetin all di govnors and federal goment agree na im we go fit pay." |
Im no go get any criminal sentence. |
"E dey important make di public sabi say NA get procedure to follow report tori wey involve personnel wey die in di line of duty. |
Morocco get plenty support from dia home crowd and di fact say dem get one day extra to rest over Libya wey play extra time and penalties. |
Kano state begin experience plenti deaths and plenti cases of covid19 wey make Nigeria goment add di state to states wey dey lockdown. |
Nigerian Army wan remind public say, dem ready to do everi-everi to make sure say Boko Haram no get mouth for di kontri again. |
Na on Friday WAEC give Presido Buhari im certificate for exam im write for 1961 and many pipo begin wonda why di foto wey dey ontop di results, no be di one im use di time im write di exam. |
"You go get more points if you be young worker, meaning you go fit contribute more to our society. |
Im blow for UK underground music scene through im different freestyles and classic beats. |
South Africa foreign minister don call for one urgent meeting wit ambassadors afta attacks against foreigners inside Durban. |
Wetin we call dis foto, If e sleep wake up, im dey put di mat under di table before anoda night reach "When I first come Kano city I rent one room wey I dey stay na afta my business collapse na im I become homeless." |
But Ken Solky wey be before-before president of the Association of Ticket Brokers talk say e no worry as im hear about the matter, because e know say the place go full for di match. |
And to dey always play match, even if na International friendly, because FIFA dey reduce point for teams wey e don tay since dem last play match. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana President Akufo-Addo sign law wey ban vigilantes wit up to 15 years jail penalty10th September 2019 Ghana traffic police go start wear bullet proof vest den carry guns after deadly attacks on dema officers30th August 2019 Police rescue two Canadian girls wey dem kidnap for Ghana12th June 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Cybermetrics dey rank more than 20,000 universities all over di world and di tins dem dey chook eye for include; Di way universities get presence for internet Di way universities dey use internet teach Di way dem use internet spread dia research Di quantity and quality of free informate dem dey generate for students Di international level of di university For dia website tok say dem no send di design of university website or di number pipo wey dey visit di websites. |
Na lie say we no gree treat corper wey 'police shoot' - Garki hospital Abuja Nigeria police don arrest and sack di officer wey kill Linda Igwetu Already Nigeria Oga of Police, Idris Ibrahim, don order make dem arrest and investigate well-well, di policemen wey involve for di mata wia 31 year old Akapson take lose her life for Abuja on Saturday night. |
Dis na di 'Feast of Sacrifice' and na di important festival for di Muslim calendar. |
Di Kaduna division of di National Industrial Court no allow am happen. |
Di charity say 33 million pipo dey emergency level of food insecurity sake of ogbonge weather condition like cyclones and droughts. |
One group of Cattle farmers wey get influece for Northern Nigeria don explain why dem call for di arrest of former president, Olusegun Obasanjo on top di latest open letter wey im write go give president Muhammadu Buhari. |
Di organiser of dis event, di Confederation of African Football (CAF) go present di award to one of dis three players; Mohammed Salah of Egypt, im Liverpool teammate Sadio Mane of Senegal and Pierre-Emerick Aubameyang of Borussia Dortmund and Gabon. |
One of di people wey dey protest, Farida Nabourema tweet as e bin dey happen. |
Dis moni go komot from goment budget, fund raising and from international community. |
Nnamdi wey be di Secretary-General of di Association of African Students for India say e no even reach half of wetin African students dey hear evriday for dia front. |
Dem also warn for one editorial say China get "plenty of ways to respond if di administration carry out dia plan smash and grab". |
End of Facebook post, 1 After dis announcement, price of sanitisers shoot up across de country. |
Another thing we de for inside dis tori Authorities go fit open investigation for exams boss kidnap - Governor Security pipo from Rapid Intervention Battalion, BIR di comb all side for Fontem for inside Lebialem as dey di search for di missing oga20th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Ghana go begin international flights and reopen university Waec mathematics expo leak? |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.