text stringlengths 9 279 | label stringclasses 3
values | split stringclasses 1
value |
|---|---|---|
lmafoooooooooooooooooooooo used to collect k to assignments for my mates i dey nigeria dem dey abroad | negative | train |
maybe na the style wey una do dey cause the headache | negative | train |
i no de see am abii na plant be that the werey de disguise e dn forsee say you won sell am | negative | train |
that guy dey buy player like say na fm he dey play ni | negative | train |
peopleare getting dressed una dey here dey talk mtchewwwww | negative | train |
na him get heart pass every day e dey break and no justice served na so so meetings and tweets | negative | train |
lmaooooooo its not a matter of prayer baba if ole doesnt fix his shit hed go this one wey your coach don dey yarn okoto like this nah l him go dey drink incoming l against chelsea | negative | train |
dis my voice tin don taya mi ooi ordered some fabrics online delivery guy called he was outside told him i was coming got to him nd he says who was i dat he cant give d fabrics to midat its a lady he spoke tosumbody cannot ve fine voice in peace ni | negative | train |
na their ministry be thatawon alabodo dedehausa girls and correct knacks are like anddem no dey wear pant sef to make it easy | negative | train |
dont be a wicked fellow na | negative | train |
wetin be this abeg | negative | train |
na when sleep de sweet na ein b d time de sabi disturb pass | negative | train |
na wa everything na vex now be calming down na | negative | train |
girl why e do us like that | negative | train |
na that true love dey vex me | negative | train |
lmao this violence pesin go think say na wetin i dey run for the podcast yaro | negative | train |
that naira wen dem add for drinks dey scatter money ehn | negative | train |
omo i borrowed someone part of the money oh baba promised to pay back with interest na beg i beg before i even see the principal in bits by that time i don chop the remaining the most stupid shit i ever did in school and i paid dearly for it️ | negative | train |
shori e gbálè ni ah wan tell security make dey pursue am just changed my mind not his fault i genuinely look like i follow my daddy to office | negative | train |
padi na sharing life issue with beautiful oy today na injustice and rape fight dey ground ooo wetin make people dey commit rape | negative | train |
na all our laptop and phone batteries don spoil finish despite say we no dey comoylt am for light | negative | train |
like i never chop belleful i go come dey fight woman wey buy macbook for man | negative | train |
na dis kind examyou go kon dey sweat anyhowand those invigilators they get one kind evil you eye glasses | negative | train |
he never even drop evidence una don dey shake like tilapia wey dem comot for inside water | negative | train |
how many side chicks dem even get so tey na go remains asking for myself ni o | negative | train |
m naira land in this lagos lmao na inside evil forest e go dey its not even up to the rent here plis dfkm | negative | train |
i dnt trust dis nepa dey must be up to smthng dis one dat light don dey for like hrs and rain fall heavily dis morin and dem no still take am | negative | train |
urs is wit me my bestfriend finally got her baby back im so happy for her meanwhile im still tryna get my baby back️ | negative | train |
na the same everton wey we think say go fit win league be this ️ | negative | train |
its easier for me to stomach the british speaking it but im always shocked to hear asians speaking pidgin english especially the chinese which kain yeye beefroll you sell give me yesterday nothing beef about am o my pickin dey halla say e worst pass gala sef | negative | train |
i can relate but when she feels you dont love her for who she is but rather who you think she can be na then you go know say na comedy film you dey act since | negative | train |
awon eleyi ti ya werey shaa koni ragba fun yin shey i look like pos ni see charges wey una dey comot for my account do i look rich we call something savings you dey comot charges like current abi wetin dey sup gan | negative | train |
even in my own house na me dey last hear gist or see wetin dey happen my folks will now be like are you just knowing im like a stranger in my own house | negative | train |
all these thought of the day una sef dey take the same advice ni ️ cause all these good shit yall drop on here buh yet the society is messed up really had me worried we livin fake | negative | train |
na clitoris hin wan talk vagina ke vagina usa tweet ur location | negative | train |
islamia suppose pesin to tell true oo mheen i dey oona islamiyya wey come hide pesin my broda | negative | train |
lmao ugly guys sef dey pass now | negative | train |
wetin be my offence | negative | train |
nobody dey gree to dey toast me again baby see me i don dey believe o | negative | train |
god what is dis one na angel gabriel what is wrong with the trumpet na is it not clean enough blow d thing na were tired whose child and brother is this na lagos state | negative | train |
whats the way forward na to deh borrow and get if person carry laptop enter street una go find ahm arrest god punish anyone weh go bring decency talk near me for this period weh hunger and pain no deh look any body face | negative | train |
make someone call me too na i be person pikin single life good but my guy and his babe dey use me catch cruise for here | negative | train |
e get one time wey life hard for you sha i hope you know say that same thing wey make you cry out here for fuk sake still dey happen to people hows your house dear | negative | train |
what is wrong wit our leaders in dis country tallest pole | negative | train |
dem dun bookmark your face self dem dey cut ur won slip | negative | train |
if you know you have raped someone before please dont post say no to rape e dey vex your victims just shut up make dem no go cast you even if you may have stopped but shut up️ | negative | train |
obob photographer don thief another photographer work come go edit he watermark put sat na him get am i dey dpo office now i go update una later | negative | train |
the same fg that cant secure the lives of its citizens its very funny to think that fg of nigeria has a say in world affairs abeg before una use una reggae spoil okonjoiweala blues she might be disqualified for this statement make una dey una dey o | negative | train |
this january una don start to dey sub people haba | negative | train |
with that their rough road sef person fit get miscarriage | negative | train |
i just want pizza but them don warn me make i no chop m again na just fat no b anything o | negative | train |
you see ahh omo na to hustle for street jarey school wey person go go finish work no dey and even when you finally see work do sef the salary no go give person reasons to smile if you comot transport and feeding it is finished | negative | train |
tomorrow but you no fit celebrate because you dey your papa house | negative | train |
make wuna stop dey like my tweets e dey make me think say don send me money i take god beg wuna i no want heart attack | negative | train |
i dont even like him sef | negative | train |
exam dey by and hin be like say storage don full book no fit enter my head right now wetin sup michael my brain dey project a different image for my head and i no fit stop am cause the image still dey pop up weather na bastard abeg | negative | train |
that one no follow na e crowd pass ochanja market | negative | train |
lol that man na serious pest if to say this babe don dey with them since she go don kill arturo and nobody not even professor go know | negative | train |
weds wahala go dey o na only ludo draft chess whot their children go dey play nothing like basket ball or volleyball who wan dey change bulb for house sef if bulb spoil omo mi weds rinu | negative | train |
e no come again | negative | train |
why e come dey run like that na state of emergency | negative | train |
youth dey fine warehouse oba of lagos de find staff of office obaseki dey find prisoners wetin u de find | negative | train |
inspecting what please e be like say na years them take swear for abia state | negative | train |
e hard guy | negative | train |
my brother you no go allow me enjoy this abuse wey dem dey abuse me again | negative | train |
as dem turn i close the video fear no make me finish am | negative | train |
e dey constantly burst my brain when they speak to parents to caution and appeal to their children i cant laugh but its funny like we are children we dont have sense we dont know what we are doing you think you years of respect and shutup tactic still works na wa | negative | train |
small attitude problem una go pursue players wey get actual talent comot zaha memphis di maria rvp and very soon paul pogba yet these mediocre players stay here for years and are referred to as legend ps when is phil jones signing his contract | negative | train |
be like say the phone brain dey shake wetin wan carry me go ikorodu | negative | train |
this boy is still protesting that i called his men rogues ikorodu no be good place apayan ni won if you love your life avoid that place na hell my girl head don stiff arm don swell up ika ni yin ni ikorodu oooo awon apayan greedy wicked armed robbers | negative | train |
na you dey cheat na me dey beg make una check am o nwanne see as dey rush ️ one maltina per person at icons concert️️ success come be your hobby hobby o oya wait haters fvck you hold me before i killy person o arrest me yeah | negative | train |
abeg make una dey use una brain sometimes abeg | negative | train |
nina youre vexing me miracle vex na if you want to vex vex with the straightest demonic face ever lmfao | negative | train |
tell us whos paying you or your own pay master is not doing enough everytime one stand up for the truth one is been paid well am not surprised cause unah no fit do anything on your own will | negative | train |
ọmọ mandem dont to chop l in the name of chesting it like a king na only one or two of your close circle go sabi wetin dey burn you under cloth | negative | train |
i feel like not going to work today im in painsyrs of hardship we endure nd they still want moresee all these beggarsmai ruwashoe makers dont come near me oo go and meet ur sai baba wen poverty wan finish you | negative | train |
cordinator stop all these nysc sense wey we dey always use for sojo na be punctual and buy ticket ni joo | negative | train |
abeg wetin arsenal dey find for super league see wetin peer pressure dey cause | negative | train |
wheres the dj na e be like say biggie wan atlact curses or is it years suffering | negative | train |
lmfaoooooo they say e go roll over like wasnt just yesterday | negative | train |
ah swear e pain me oh because it was a close relationship wey we gather dey same room dey connect but na when i wan go out go ease myself for the dream i sharperly wake up because that one na trap ️ | negative | train |
e don tey wey mosquitoes bite me like this and the night is still long and full of terrors | negative | train |
the things u people fancy sef make me feel i no get hope dis life | negative | train |
may all the good things in his life i follow him child like him mumu upcoming politician na emm first speech na why that nonsense de come out from em mouth | negative | train |
dem bin do me like this one time i was in vex mode | negative | train |
and dem no go tell us | negative | train |
i dont know guy miracle say na anytime ebuka wear that him agbada person dey comot say na eviction cloth | negative | train |
biggie jut like dat how many weeks dey don use waiting happen | negative | train |
the person wey wan stop you dey mad ni | negative | train |
twod end in tears persin wey no loyal to arsenal na hin go loyal to manu abi we go dey here when the cussing starts | negative | train |
the mumu go soon delete am now na to dey tweet information way no correct then delete later he sabi say him audience gullible how person fit sure that all wetin him dey prescribe sef no be lie | negative | train |
thinking of going for bbnaija but the tot of leaving my business for months unattended to ha i dont think i can do it abeg what if person no con win double wahala for deadie body | negative | train |
shay u no sabi pidgin english again simple singular and plural u no sabi as you use s for cupcake na una you suppose use no be you school for ja u no gree we dey okay dj | negative | train |
them don talk say anything wey premium times like make them write about peter hin tu lai say nah distraction from the nasco fiction by their award winning journo the agenda is not for a better opportunity or better nigeria the agenda is to push their own narration ️ | negative | train |
overtaking and not giving dem waka na offence | negative | train |
you still fit open mouth talk na wa oh | negative | train |
try and collect the cap back and see if they will even return it play play i don lose all my caps once any babe visits me they take your cap and ask you to rate if it fits themthe only cap i have like this na cap wey i take dey wear native | negative | train |
wetin lucy don nack for head again | negative | train |
i no fit talk my own fuckkk | negative | train |
wailers oo u people conspire to vote chivia every week yet dey cnt even top bolar talkless of roksie and ur hère wailing dt if we are up with you guys u wil humble us funniest shit i hv seen today all i can say is oooooin e pain una kpaa roksie is ur faces | negative | train |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.