text stringlengths 9 279 | label stringclasses 3
values | split stringclasses 1
value |
|---|---|---|
na only wizkid dey try pass for luv showing na him dey show fans luv pass lyk mad no time say good or years dey pass say baba wizkid no go come chita and ojuelegba my | negative | train |
lmao oya no vex you sef kuku know say na packaging | negative | train |
person come house come threaten us with boys dem for kill all of us the babe no still gree free my guy she sha wan make dem kill us | negative | train |
go do something without telling us in order to celebrate jp i don vex sef i no go congratulate u for your pop | negative | train |
atiku be like saraki dis place go hot ooyou know say buhari no dey dat means say na me go carry lasti no go fit oo saraki baba na true oomake we quick waka comot | negative | train |
see as dey nod as dey talk about the mistake they made while in government regarding like bro na me go sign am if you enter if we enter | negative | train |
bro we lucky say we no dey ghana again dem for don tear our shirt for bru common room cc | negative | train |
today wey i no drive this danfo dey show me shege naso i dey come down like times make ppl fit pass | negative | train |
u r one of the terrible players in dat team including dat emptyheaded pedro cant get d better of zinchenko and dat snail called jorginho and pls dont forget to greet ur mate for me in person of imbecile alonso | negative | train |
taxify chop my money last year gan dem wan start again this taxify bolu | negative | train |
pardon me when you get my tweets late im so sorry na glo dey cause am | negative | train |
you just dey use this page dey advertise clothes with your fake fake predictions oga shift abeg be like say na you dey make we no dey score plenty goals again | negative | train |
imagine person wey chop garlic wey con like to they whisper for your ear | negative | train |
caleb university babes dey knack fire fear them them go knack you till you cum blood like say boys no dey the school ️ make babe dey tell you say youre not that strong in bed after four solid rounds ️ if she tells you faster fasternigga just pull out and go home | negative | train |
wetin him de see for ground u no de see for on top treerespect ya elders | negative | train |
and then you go ahead and fuck him because the thing dey sweet man as e dey sweet woman | negative | train |
that kind time wey e dey sweet to hold soft material | negative | train |
ok na th be like say i don dey alryt small | negative | train |
na wetin you mean be that na hhahaaha we no be hypocrites | negative | train |
i wanna thank my god for blessings and letting me grow na na i wanna thank my fans for support and letting me blow na na lord i give everything to you my life and soul na na i wanna thank my mum for bringing me into life na na i dedicate everything to you my fans all over | negative | train |
na me fuck up one girl was taking it na im i say what a woman can do a man can do better i didnt remember i was still a boy | negative | train |
charlie wen you the go through the thread shey you read to fit quarrel or like to fit argue bcus ayam not understanding moreover na she talk if she want put dem go ask for ur opinion | negative | train |
they don come again we go suffer for line finish na made men we go see for house wtf is pick a group leader translate watz in dat card you picked thank youyou will hear from us yet no b say dem collect our details for d room | negative | train |
the issue is that when youre in love these quotes are always missing na when ur eye don clear u dey see them | negative | train |
na because say u get better money inside nahand u probably operated the acct with lots of transactions i no too dey use mine like dat and den still charge me | negative | train |
you guys should help me na my career sef dey suffer sell my own story na | negative | train |
please who get pool for house this heat na die abi na only my side the heat dey akure what kind of sun is this | negative | train |
walahi this our cake work is so stressful abeg sighss i stood from am till pm my leg and back hurts alot at a point i come dey vex for myself i was like who even send me message sef | negative | train |
lol no be wetin kidnapper wan hear be that o dem go dey reason you from a highendhigh maintenance perspective na when cramp mandem and him begin chill with dem for their den you go come dey explain how much perfume be for market | negative | train |
today na today see as them dey drag men and women like baby generator if you don get small inconvenience with any twitter babe fear go hold your penis today | negative | train |
️ e get some ppl wey i go beat after this pandemic una dey top of the list and | negative | train |
e sweet before but now e don turn bitter leaf e bi thing | negative | train |
done ive been begging since three weeks make una help me beg cus pple will just comment once and they get credited abeg boss wetin dey occur k for me no go shake your account usman mubarak eco bank pls | negative | train |
they way people are appointing theirselves to be commanders of spreading scaring news of this ehhhhaswear to god e dey tire me must you scare us all we sef they follow update now | negative | train |
hahaha i dey tell you as i dey watch the video i still dey fear say light go come and those pikin dem go die but e no happen | negative | train |
my bro replied wetin happen i call you tire switched off i even come use microphone dey shout for manuwa busstop say if you know madu onyinyechi for banking rd year abeg tell am say i dey find am o people dey pass dey laugh me | negative | train |
im always serious because if i dont get good grades i basically have no backup plan i no get talent like thatto do skit mbanu someone will now ask me why im always in law library fimile | negative | train |
let it be dried a little for i dont like fresh looking meat na so this microwave take chop my chicken meat burnt offering na me fuk up ️ | negative | train |
lmao men that dont have spec na every type dey wan enter slim thick tall short big yansh big breast fine face etc ah an | negative | train |
when i go win my first give away e be like say lucky no dey my name even thou me and don share the same name make i try again oo | negative | train |
no vex oh abeg wetin million wan buy again gone are the days when million naira sounds cool | negative | train |
abeg which village you dey again na jux yesterday indry realize say to chop better mango for this side go hard | negative | train |
this fuel attendant carry fingers wey he dey use collect money since morning use am dey scratch nose unintentionallygod dey save these people o | negative | train |
e dey happen lekki sha i stopped coming out once its pm e get one babe wey dey pull one monster that year once i see am i don run enter inside hide | negative | train |
on top una matter i chop blocking and you say you discussed with her she said you raped her ok if you dont take legal step on others take on this take legal step na abeg abi ewo n weerey | negative | train |
only one any other one is a counterfeitif e no be mike e no fit be like mikea fave like no other | negative | train |
loool them just call me say make i come collect palliative package oh dem dey gbajabiamila sey make dem give me for our area emi no ti jola leko ohhh i dont need it sha but feels good | negative | train |
i won tell u somthing no tell anybody this thing i won tell u oo this money i mean this dollars u dy see so na my ownna me get am but i no won show my face but i go use am snap next monthno tell anybody ooo u be my tight friend na e make i just tell u this secrets | negative | train |
this one na normal church dance where diju generate the title best dancer which firm give you the award you better continue dancing for god for una church jeje no go explore una sef | negative | train |
boyfriends and girlfriends stay away from those nonsense hugs and light kisses wey no dey break fast as una dey claim u r not married so u have no right to kisses or hugs whether itll break fast or it wont ramadan is knocking ive talk my own️️ | negative | train |
wait make i enter house finish na what if i no find love ds one wey for real life i no get touchy bodi partner who knows might be where i find true love n did it i can did it too | negative | train |
lol na me sabi wetin dey pursue me | negative | train |
i thought my area was alone in this please we no wan hear one grid get fault oooo abeg its december abi water don dry fro dam again ni | negative | train |
like bro i don wait for this fight tire dem don too postpone am | negative | train |
una whey dey price lawyers like say dem be tomatoes | negative | train |
hahahahaha i know say you don dey target how to beat me since im not falling for it | negative | train |
after if dey see couples dat met through twitter theyll be like god wen or sis which type of twitter u de use it all started frm dm dat u gals are rejecting | negative | train |
my dear oh im jobless broke so i dey waka dey establish connect for oh | negative | train |
what how who did you pay who help you do your sure runs like this na please i need boasting so my epl scores go at least enter e abeg see f staring deep at me epp ma laive here | negative | train |
i have been skipping that futa video all the time it appeared on my tl but now that i have finally watched it i don dey vex like to fight just dey hungry me now what was that | negative | train |
i knew the case would be thrown out due to lack of evidence it is just a sad situation like they say cow wey no get tail na god dey help am chase flies just like a boxer shouldnt leave the decision with the judges never leave it in the hands of the judiciary sad | negative | train |
i don tire since when i call you that time i still dey bank hours just to do new atm card guess what card don ready no network to put new pin hahahaha naija weak me o | negative | train |
poverty get levels o my peoplesome people don suffer so tey their eleda sef don japagod abeg bless me o make i use sars as my entourage | negative | train |
im not even rich im poor na only puff puff i don chop today | negative | train |
i dont know what im doing wrong im not selling im broke im sad were almost in december baba god i know youre the god of the th hour please come through | negative | train |
musa sef no fit see anything for gate again cos he don dey dubai too | negative | train |
thats how an elderly man wont shut up till one small boy told him baba e dake jare awon egbeyin se subscription dstv won wo nile e lowo ra gotv e tun pariwo baba no gree come viewing center again | negative | train |
dem talk sey her matter be like bolton wanderers wey dey bid for cr | negative | train |
na why my ubeji dey contain me be thisonly today i don spend almost k on transportationfor someone thats jobless oo | negative | train |
njr na fine boy nao so na dem dey rush him | negative | train |
new broom go sweep better make una no come again ooooo him no be anybody mate we nor dey drag with una gods grace for him life can never be stopped young stunner ika set awon p diddy baddest | negative | train |
didnt see this coming so just like that im now a car owner god who am i that youre so mindful of me so no trekking anymore no waiting for taxi now na me go dey drive dey go gas station go buy fuel words alone cant express how much i need of a car right now | negative | train |
why u dey yan like say u fit spank gal wey never love u back she will spank u back hard but that will be on your face bro | negative | train |
hrs from ikorodu to owode onirin wey i don tell dem make dem make my eba since noon hoping i will get home in mins and i never even reach mike talkless ogba | negative | train |
lol me sef i cant get rid of my coffee habit and fit fam food no dey quench coffee induced hunger | negative | train |
simi you don chop block ehen please abeg when are we going out biko | negative | train |
boss you need to stop talking to these peasants and migrate to rich peoples twitter e dey pain me say i dey engage these peasants | negative | train |
lmao me that wanted to listen to channels news this morning so ill be specific when im telling my boss im not coming to work coz of strike now i have to rely on hearsay say na channel weak | negative | train |
my oga don warn me make i no dey too chuck mouth for politics on twitter im just restraining myself father lawd help me | negative | train |
this irene babe be talking about sex everytime like sey she sabi give hmmm i just hope shes not those type wey go just dey cry | negative | train |
who said i was fine abeg na mosquitoes and malaria dey rush me | negative | train |
woss wobi pls can somebody help ️ wetin dat guy do mourinho wey make baba vex like dat after dat chelsea second goal | negative | train |
lmao wale applause sef rt uche tweet i don die wale wey be say no time wey u go reach him house wey premium product no go dey | negative | train |
pls oo all those ladies dat usually chat up ppls boyfrnd to ask dem wen are we gng to see or wont u cm andsee me pls aunty sorry o but wat exactly are u guys seeing for una wan do praise and worship if any bitch tries dis with me i swear sumone is going to die | negative | train |
see person pikin see as e fresh and na chelsea fan again blues just kfb | negative | train |
dear wife e don do come to me im tired of searching | negative | train |
sha the breast big ur avi no even fit show am finish e wan be like that big billboard on top lekki toll gate me sha im buying whatever youre selling | negative | train |
f u t u r e i n y o u r e y e s is a project im super proud of and it simply reflects my heart felt passion towards what i love and im grateful to and rhymebamz for | negative | train |
okurrr na dem dey rush you im still waiting for my alert sha o | negative | train |
lmfao i wan call you earlier sef i dey house too | negative | train |
dey there dey form senior man when the love of your life dey ig dey write hookup only | negative | train |
they banned me from the kitchen for this even when another person dey fry them dey hide am from me i dey taste like pieces | negative | train |
lmao u don go find trouble dem don drag u | negative | train |
as in i don dey save for months and e never add up o | negative | train |
wawu good to know but bros na play i dey play o abeg no tell her wetin i talk make she no go dey reason my matter o na god i take beg you biko | negative | train |
one chance people e no go better for una oooo area taxi drivers una mama now a one and only son of a widow is gone please we need a transport system in abuja that will stop all cars without the green and white color from doing taxi business in abuja | negative | train |
i disagree i nice sotey people wey dey owe me money no gree pay now a dude is almost cash strapped | negative | train |
please work on the riders agbero niwon olohun ngbo then the app is very useless very very useless they no dey pick their calls or make dem tell you say dem no dey available | negative | train |
i actually begged you all for rts and im still on im very gentle o its only my market in selling by the way im running a discount till sunday midnight dont miss out please rt | negative | train |
papa abeg play like say na your last match you dey play i take god beg you | negative | train |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.