text stringlengths 9 279 | label stringclasses 3
values | split stringclasses 1
value |
|---|---|---|
na wa ooo i dont really pay attention to football that much again i dont know ousmane and paulinho facially if not for twitter | negative | train |
lol just come n carry dem u will understandmuhsin kadai fit sell u coz of surutuno wahalai fit carry em all | negative | train |
id rather starve than to eat rice one more time again waiz this na shey na crime i do to come visit una haba | negative | train |
im thinking we should find this man and save him from shae because if na you come at me like this bruh you know im coming to fuck your face up | negative | train |
when we dey tell dem something dem go dey yarn dust england is the best league yen yen yen | negative | train |
i dont get your statement so me i dey behave like person wey dey high or mad ikunle abiyamo o why me as example | negative | train |
e too sure me dem for too beat you | negative | train |
since my dads younger brother came it has been wks now i don do pap pass my whole yrs on this earth ️ na only pap him dey like take | negative | train |
omo josh e be like say i don jinx am o our light don spoil since yesterday evening | negative | train |
no look away na i don comment kpa twitter self go dey reason me say i like give away | negative | train |
giroud wey no well na hin dey save arsenal for big games this season | negative | train |
na soso quarrels full this street since wey dem slap somebody earlier on twitter | negative | train |
now wey protest don de sweet dem go dissolve sars wey men don plan to collect barneys number on tuesday | negative | train |
something dey worry you you dont know we are staying in lagos how space wan dey the roomif bed no reach wall take your time kpachara anya gi | negative | train |
na wetin de hungry u | negative | train |
you wan make dem comot boys go drive them finish | negative | train |
wow wahala don reach kada be that na | negative | train |
abi its boda isiaka wey no know pass baba ijebu boda isiaka that wants to win sure so he can buy molue to be having fun you dey here dey trend hashtag you people think its everything hashtag and social media go solve | negative | train |
dammy we dey raining season o find stone put for pocket maka breeze fit carry you | negative | train |
loool e be like say the way wey she subscribe to bfr don finish | negative | train |
jisos christ ️️️️️ i don tell you if e sure for you tomorrow to wednesday before you go kd i no want long talk make i see how you won drive your car go kd by thursday na mumsi go use aboniki rob your body | negative | train |
i just asked a friend this question now shey you sabi say world cup dey this year he went ohhhhhh so world cup dey na true o the last one na message this russia world cup is the least publicised marketing dept for the wc is poor good morning | negative | train |
i dey give this guy michael jackson view this video just proved otherwise nigga be sounding like chibuzo wey dey sell provision see igbotic intonation | negative | train |
dem born am e no fit no level | negative | train |
anybody wey marryknack yrs old babe no like challenge for this life wey e come paedophile ass niggas roaming these streets | negative | train |
i had to log out bro even for our streets dem de drag me dat time if i banted bout bb den by now i for b in em memorial list | negative | train |
i bought a car as my birthday gift make una sef buy me gifts come no be to just come finish my food and drink and dust leg dey go house | negative | train |
just this morning oo i decided to make egg sauce and i bought eggs from aboki store close to my house broke eggs already reaching the th one kpa its spoilt nah so nh take waste omo i no fit vex nah | negative | train |
even if you dont know what to tweet to help during this time atleast copy and paste from verified sites and tweet surprise us small na copy and paste no dey kill my guy dey useful | negative | train |
village people at work faaa ️️️️ if you laugh na hellfire straight lagos island | negative | train |
lmao seeeee them abu rejects na una dey happy pass but dem do u string thing o all that result kpele | negative | train |
this your theory sef | negative | train |
the kind lie people na e dish na this twitter na agba mụ anya mmiri makachi people can lie ooo | negative | train |
my sub na dem dey single pass sefmost times mrhardey a matchmaker can still be single | negative | train |
dis is nt ibb sayin dis trash here dis is d handiwrk of satanic hackers | negative | train |
naija no fit give us k naira so far you have bvn youre rich | negative | train |
on a more serious note anambra should focus on retaining its educated population because na still ebonyi and nssuka people full the state ️ they even lose some of its educated population to ebonyi sef just look at me na i fit no come back again ooo | negative | train |
e no funny at all ️ | negative | train |
your relationship is not even defined yet you don dey mark territory the insecurity stinks be giving someone unnecessary headache on top stan ko shi danu funmi mehnnnn make i stan my partner in breast dorathy | negative | train |
they may play it right at the back of your house even the league whey dem dey play with book haram dem never win | negative | train |
dem b useless people dey just dey spoil my tickets i cant carry winning for utd again | negative | train |
that person should be ready to be seriously disappointed he wasted money on jazz e be like say ordinary swear don catch this one tey tey | negative | train |
ive spent my iphone x money all of it na to start saving again from scratch so this slay queen moves wey i dey plan will be on pause hay god | negative | train |
yes na the only team i wey no fit support na man u of which i know say man u no go sign am | negative | train |
the way todays games be going ehmits like the gods of football have done okoto meow skkkrr on all my predictions so far im not doing again let be playing their play local woman dey go drink beer abeg choi️ | negative | train |
person no fit just dial wrong number make or pick must it be from tashan dukku ️ | negative | train |
person wey dem use rubber spoon exchange eim brain na kpians go follow warri boi word | negative | train |
i don talk before dem wan kee me | negative | train |
wetin dey worry this bobrisky and james brown sef which kain yeye trips be this one | negative | train |
mongunu meat na hin i take from that pot fayemi is that why mama dey halla like say u chop abbatoir boss sigh mama can be so dramatic dalong choi what will i do now me dat chop | negative | train |
e rora mu orijin lale yi sha una dey drink snr drink like water hmmmm | negative | train |
why this guy dey cast me nau | negative | train |
olorun o de jo na i won comot for nigeria how them go dey use lamp dey treat patient baba godeven if na back seat abeg i won goi go lap my family no worry | negative | train |
subhanallahi i guess dey no fit walk | negative | train |
some people get time to they speak english sha as i dey speak the english na slap dey follow am nonsense | negative | train |
this guys small challenge una go de oppress us | negative | train |
i swear even if i try e no go happen na to dey take sleeping drugs | negative | train |
now this one una go for get mouth una no hear say dey kidnapped people children for kaduna state abi deaf ni or una know say dss kill people for enugu na wa for this next level pipolo | negative | train |
e no go better for lampard | negative | train |
are mfm doing that if so when did they start doing it make olukoya carry him wahala go soda place na because na poor country we dey make am get levels some of these demons they want to kill are simply products of bad upbringing or poor education | negative | train |
i dont even go out of my room again unless im going for business purpose or just to eat to meet man now sef na war make them no go use food carry person go | negative | train |
lol i wish say na fifa make i fit control them but that one na real life hammer bros | negative | train |
when you are broke they will never have call card to call you or megabyte to message you on how you doing or living when they just see a little fresh updates you will be seeing missed calls messages like padi mi hin don tey ooooh | negative | train |
person no fit see husband for facebook rara ️ instagram fake life pooor gan twitter kidnappers plenty to meet new people sef dey scare me | negative | train |
nnem oo ahukwala thanks darling if e pain dem na water dem go drink las las️️ | negative | train |
and so e no gree again na na una dey pained sef shebi na just ordinary feature from the king | negative | train |
im forced to accept that most of this auntys fans are actually dumb jobless and aimless i mean dont yall have a life the one that baffles me the most is how they exhibit their stupidity with pride shame dey catch me for una o my fellow youths | negative | train |
my dear i dey fear e don dey reach this side ooo | negative | train |
this nomination don talk am say i am happy for you na dem b dat oooo | negative | train |
patronising alternativemedicine vendors dey cum around on saturdays stay d bstop and stat blastin ru deir loudspeakers about d various cures dey ave esp stds and stis den my dad wud b lyk go an buy agbo jedi me rm dose pple kuku kil me na | negative | train |
im inside keke see wetin person de drive for my front and this stupid keke just came to block my beautiful view | negative | train |
he say na fine girl na becaue say na youi just smiled and said thank you | negative | train |
my guy said mefemoi wan buy car transportme thinkingthis guy no get sensecant e see i need moneymy advisegive me the money flex broif you buy the car give driverno ever come cry mefine boi wey wan do hustle wey only werey fit survive | negative | train |
these patients no gree come since oona when man wan go find food na him dem dey fall in e no fair na | negative | train |
im coming wit a bagger very soon e go shock the north inshaallah | negative | train |
bros calm down now we sef won blow all tracks fucking lite ojoro don dey this industry | negative | train |
degea will disgrace you what is james playing na only lindelof bruno and mctominay come this match | negative | train |
sugari disagree with uwhichbe make mourinho go restabi u no no say jose na an nnewerianwhy e go rest wen body still strong | negative | train |
please i am not doing again data subscription would finish as you dey reason that one power will finish everything go dey finish at the same time and account go dey red no joy i just want to be a baby gal i repent of all adulthood aspirations na small pikin dey do me | negative | train |
like today naaa i toke one sexy picture of myself but there was no boo to send it to las las na woman wey get brezz like me i send am toanty no even turn on na single i single i no kee person | negative | train |
baba i get work na why i no talk anything again e dey pain me walahi | negative | train |
i dey lament you dey call me boss plis dear im in sifia pains | negative | train |
belle dey pain me breast dey pain me on top this fruit wey eve chop | negative | train |
its hightime stop misleading us in this country oooo nah dem dem dem i first see with dis faceapp whatever oooo now russia don hack my face | negative | train |
this is nigeriawia everyone dey check whether my watch na original lol | negative | train |
corruption don jam corruption our country is a joke | negative | train |
gran ma wan change oil dem catch her na once she change mouth | negative | train |
dem don finish us bokoharam pass una but to kill innocent youths no hard abi | negative | train |
lolall these oyibo therapy no dey workpesin wey own househim wife dey disrespect am a single dose of slapafenac everyday will calm her navs | negative | train |
dem no go hear now o na wen e don dey be like say e wan dey late na im them go con dey shake body like na them do pass yeye pipu | negative | train |
even me as a guy i was really offended when i saw it check well e fit be say na woman way bring out such tin | negative | train |
hope sae u no b dos kind babes wey dey raise man hope come kill am cream de la cream babybaby | negative | train |
husband no go fit talk cos him too dey chop from alanu things | negative | train |
after shouting my year of positive vibes now im seeing just vibes wetin do the positive | negative | train |
mercy mouth smells body smells she only has her shower once in a day guys una dey chop shit | negative | train |
the money i scammed him sef is still remaining to buy another phone if i want my conscience is killing me arghhh | negative | train |
yes na na n they took e shock me | negative | train |
who go settle dis bayi oo manager don vex say he knw want them again oooo | negative | train |
my form sef poor rennes idiots today if no be rebet for my life ehn | negative | train |
if he like he sign de buryen kante haaland man dat man must go he have destroy our club to the extend that even qualitie players wont fit in️ | negative | train |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.