text stringlengths 9 279 | label stringclasses 3
values | split stringclasses 1
value |
|---|---|---|
stop telling me im too young to be this worried im the only son no sponsor in sight im so worried for my future my family future etc | negative | train |
during lockdown i got like k from this stupid betja and after the took almost ×back now them give me wetin no even dey close at all una dey drag me | negative | train |
cnn na scam oo | negative | train |
e be like say we go call karen to help us flogg our players like rashford and lingard so dem go sit up her slippers dey do wonders our ghanaian united fans una fit link us up | negative | train |
i hope youre not talking about shema lmaoooo because that shema sef dey wonder how your money dey color | negative | train |
you dey win and you dey bring in mane wey go wan score hin own wetin ole do to klopp na | negative | train |
which username na when i buy the sim una nor gimme username na ahn ahn number location osubi warri delta state device name k | negative | train |
bro i don too miss some events we de pain me if i de see pix for tl i no won hear anything for this one | negative | train |
my dad flogged her like a thief i went and i was like daddy e don do i beg held him and took the broken cane ive not seen my dad like that in a long time back in my days blow dey follow self | negative | train |
this one willie obiano just dey position road roller machine motor grader for different parts of the state shey na make e be like say him dey work osodieme ga machi kwa ya nti ozo | negative | train |
man god forgive me i didnt mean to cheat on my wife its the devils handwork man abeg make una no burn me na devil make me tiff the phone woman father its not like i intentionally stole the money its the devils handwork devil | negative | train |
olohunmy own case be say i never meet babe wey her straightbabaall this st century babe wan dey ball everydaydem no want loyal relationship | negative | train |
asweaarrigaadd na d tin wey make me leave dis street came back was blocked again came back suspended den resumed back months ago baba i dey fear | negative | train |
bought wilson this gw only to see the nigga sitting this one out e be like say my fpl don dey cast luke chelsea | negative | train |
come my igbo brothers una no go travel leave this lagos ️ haba e come be like say una move frm easy come | negative | train |
i dey cry like this i don forget say i no get cash and i don dey traffic since | negative | train |
make una help me oooooi don put hand wey i take blend pepper for my balls when peeingim burning now | negative | train |
den cos somone carry iphone x go village dem go say em dey enjoy lagos life | negative | train |
lmao attempts na fulham dem dey play against | negative | train |
from nancyisimeofficial t w e n t y s e v e n still living my best life thank you jesus happy birthday to you ma may almighty god | negative | train |
d e c e m b e r v i b e ️ is ️ thank god for every every lagos state | negative | train |
sometimes i worry about what to wear then i remember that im fine abeg person way go fine don fine finish no need to add headache on top | negative | train |
see how small boiz dey play sha e dey sweet me oo | negative | train |
bros this give away way de hungry u let am reach us small na xmas de fear us like dis | negative | train |
make dem no go try pitch fela kuti with ronaldo as the best football player e go shock ronaldo self naija wey no dey gree for anything | negative | train |
y una dey lie like dis i havent even sworn in decades | negative | train |
lol una matter dey make me laugh here that bro dey para for you | negative | train |
me wey dey bear that name sef i look like agbero in real life the struggle us real sha | negative | train |
sha this small money wey i dey talk took me almost months oo i still dey try recover from the expense sef | negative | train |
lol my boyfriend will na see thishe will na say im always looking for attentionhe will na say im grounded for a few weeks | negative | train |
fam you collect slap from peruzzi wey still dey upcoming e just dey like for keke to jam you instead of benz | negative | train |
some people wicked sha when dey won borrow money dem go behave like human being ok to return am now dey go turn animal turn u to enemy | negative | train |
like if i knew the reason for the fight sef e for betterall i see is adults acting like kidsthrowing insults around like its the right thing to doit pains me too but what can we dowe can only read and waka pass | negative | train |
nothing is there just big eyes e con be like say you wan beg ️ | negative | train |
be like say this woman dey check out my teeth before dishing my meat every goddamn time i buy food na bone she dey gimme | negative | train |
this tin dey pain me ehn a girl will come and post im new here show me the way or whatever the fuck it is then youll see all them miyan kuka gang like hayatu suleiman dauda saminu and co parading the tweet na una preeq dey itch una | negative | train |
e be like say we go get one wey go dey cook for us steady sef | negative | train |
please im the hoe if you know where gold dey let me know make i go dig small see food chop abeg️ | negative | train |
me i like my naija police the wey dem be oowetin i dey find go america sef️ | negative | train |
lmao me sef don dey attend wedding wey i directly sabi one half of the couple agba tin de | negative | train |
im taking time to go on my annual leave this year i want to travel to enjoy my life somewhere im saving this money e never complete jesus pls safe me save me lord | negative | train |
bro abeg leave arsenal analysis na shebi you dey support manu abeg leave trash for lawma o | negative | train |
batshuayi game dey wound my conscience walahii substitute wen no get steady voltage last pesin to enta field but na him still dey slow pass to catch ball like say him leg get belle this na match batman for fit help easily win but he choke as usual ️ | negative | train |
f i n e p e o p l e thank you so much for bearing with us all through the struggles that | negative | train |
person wey dey cry dey see road nigeria is a big joke️ | negative | train |
this manhole in my bathroom always gives me the creeps that someone will enter through it small kpram for night i don go check | negative | train |
omoo social media nowadays walai ko funny make d nigga with epilepsy just know where e dey spit go o make e no spit pass boundary woss | negative | train |
me sef shock | negative | train |
lmao shebi na una wan dey carry mata for head enjoy | negative | train |
lmafooo na me wey no fit marry ni | negative | train |
omo e b like say dem dey increase their salaries anytime dem take the light then at the end of the month they will now bring billdem nor get conscience | negative | train |
shurrup abeg rt no be say i fine sef | negative | train |
if not that its new year and its too early i for just dey cry im not strong thats why i dont pass my boundary im soft i just act like one strong woman | negative | train |
please book your session from tuesday abeg my money aff finish and school is on session the one them dey give for house no dey reach | negative | train |
nengi dey try if na me man dey follow like say i tie his destiny for my bra strap i for don rake for am since you dont follow woman around like this and expect her to rate you women dont want a puppy | negative | train |
the kind spirit wey push me to give arsenal full time win i no understand the one wey i even give them score in each halves sef lana | negative | train |
ah one o de ah two o de de ah three o de de de am in love oh am in love oh i said am in | negative | train |
mr tayo u wicked kai abeg mk dis guy go retirement in peace now u wan add turn d already high bp to stroke haba | negative | train |
and no be say im sef no make am o imagine say e no get money at all | negative | train |
slay queen wey dey ask for tp from warri to benin na slay queen be that ️️ | negative | train |
as it is now e be like say na wiz be the major problem of all these our saymamas in this industry ️ now everybody dey vex say eran apinjé wa di ti enikan shosho mileage awon mami ti ja | negative | train |
lol how my queen go dey do that how person wey go raise my kids go dey knock gala out like that | negative | train |
it was glaring and obvious that the likes of muller hummels were actually beefing leroy sane and started talking rubbish about his attitude in training envy go finish people for this world onto say small boy wan rise una wan run quench him fire las las dem pursue una | negative | train |
your own better i swear atleast na still season film dey inside i bought vikings season at ikeja just because i was in a haste i got home to know what i actually bought was zootopia na cartoon i buy | negative | train |
that place na for bigger boys table water sef cost | negative | train |
feel like entring beach buh am scared make dem no go carry me away cos d last time na shisha pot dem carry | negative | train |
bros we should stop talking about this thing e dey pain me water dey comot for my eye seriously o e dey pain me enta bodi | negative | train |
my follower ke ontop twitter this no be garage na when i turn motor park chairman if na play stop am abeg reply am abeg and leave me out | negative | train |
bros o this thing nr first dey before i jux dey reason am una neva first get sanctions for rogue officers abi panel must dey for everything the rot must be scraped of nr dey use hypo dey wash brown cloth e nr go white | negative | train |
if jesus dey call roll call now we don miss heaven be dat o | negative | train |
he be like say i no go dey enter this justrite wey dey my area again na soap i one go buy how my hand go carry wristwatch i no sabi i don pay finish before the charm clear for my eyes | negative | train |
this una own na to dey terminate channels without putting up a replacement in the past months yall have terminated like channels without a replacement yet man pikin dey pay the same subscription rate now yall want to terminate vuzu channel too | negative | train |
na lecturer wey no get happy home dey fix class no week this is my spirit animal but walai i must go i wish i get coconut head for this case but i no get | negative | train |
na partey dey sha collect and e dey pain me o | negative | train |
i don de look one babe like that sinceee but as i no get money she say i de creepy | negative | train |
wetin pain me na lfc way dey ur profile i for tell u word this morning i swear on god u for reason life but we never walk alone but make god no allow me catch u alone sha fit remove ur teethi lowkey mean am sha | negative | train |
mm lens is k haba make una dey calm down this shirt gats dey made of gold plus diamond studs | negative | train |
oga na you suppose dey do giveaway for us why you dey do like this abeg i need help with school fees | negative | train |
them ask usto drop these two courses say na elective and carry that say na hin be de core now dem dash us those courses wey we no carry and come talk say na them be core again fgs if not abu where | negative | train |
ive friends like this omo anytime i dey dis situation i dey always fear | negative | train |
person wey dey always follow me post where una dey see love don pick date | negative | train |
abeg make una the caption pishure well na make person no go the ask for person number weh don go great beyond | negative | train |
stop it abeg na here some of us de see food chop | negative | train |
you wan glow abi you no wan glow see skin na rush to and get yours so your skin will be perfect like ambassador maria congratulations maria hushd skin care | negative | train |
you dey craze you sha understand just choose one of those una embarrassing moments tell us how e be | negative | train |
hahahahaha na dem wan stop me from blowing | negative | train |
lol i get person wey dey come naija na make i still pay shipping you are hi | negative | train |
na wa o if what im seeing under this tweet is true my wife go hate me gan o cos im too lazy cant even get myself food | negative | train |
i still dey road oh god help me took forever to even get bus at cms and na struggle i take enter i don suffer | negative | train |
on your way from lagos to abuja and bus stops for everyone to eat only for you to be told bros no be that guo you follow dem don look for you so tey the driver don go o | negative | train |
not saga fans calling emmarose love forced ship for this their yeye group wey i dey wetin my eyes never see for this group | negative | train |
properties wey una dey collect frm those yahoo yahoo bois wey una don burst shey na return u dey return ham to dem oyimbo people all una dey na self interests una sha wan turn away frm una normal duties nd focus on unreported ceneros | negative | train |
if young shall grow drop you for main park look left spot this hotel na naira dem dey sell hero and aba boy aba boy but you no sabi this place | negative | train |
howll you just text a girl and send her k just like that you wey you collect the money sef you no dey fear | negative | train |
dis man don sleep and me i still open eyes down like person wey wan pour jazz for ground wch kind life be dis one god | negative | train |
can u atleast stop this shitty comparisons its not funny anymore most ona wey dey dey behind tweets like like never even knw next step to take in life ona go dey dia sti dey collect money for food for house | negative | train |
ah dey here dey rack my brain god too patient ogun sef no dey kill again karma doesnt happen these men will still be looting money and living large may god help us | negative | train |
the guy ear e be like say e don spoil o | negative | train |
lol oga even if i want to wallahi i no fit na this kind i dey talk of | negative | train |
eheeeen so this na man utd bank sef and i didnt know before now me im a proud city fan and i dont associate myself with anything man u same reason i stopped patronizing chivita time to change bank | negative | train |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.