text
stringlengths
9
279
label
stringclasses
3 values
split
stringclasses
1 value
i swear i fit no call back in time
negative
train
them never see anything everyday for the thief one day for the owner e don tey way dem de chop our money na time to vomit am now
negative
train
mb dey waste na what happen who is that person pls
negative
train
tomorrow now after i jog to and fro from my house down to stadium e go kon be like say dem take padlock lock my legs sad part is that na una go still gas me lanre body glow six pack take style save lives the real question is are all these necesary who do i owe this body
negative
train
blood of malachi see as zambia just wan tear my ticket algeria dey house dey play like visitors
negative
train
you are a spurs fan na cotton wool dey una head
negative
train
i don tire to dey look for the x wey nor dey end for maths
negative
train
i just want to wake up one morning go straight to aso rock demand to see the president greet him and give him better slap is it too much to ask after that anything way wan happen make e happen i be port harcourt boy wike na my governor
negative
train
tboss dey learnyou see ceec lasan e go dey do you like say make you stone your tv
negative
train
you deh pay your babe school fees yet you never write jamb ohboy you be scholarship board uncle check ur dodo e dey burn
negative
train
abeg who fit help me go flog that girl erica for minute so she stops pissing me off right now
negative
train
e don dey leak
negative
train
if dem do am wella how dem wan take come chop
negative
train
wen u go dey jolly for beach head no pain uwork don start nowyen yen my head
negative
train
and if e easy ur grand father for popular by now oo u for dey enjoy d privilege wey dem seun kuti dey enjoy
negative
train
mtcheew ole no fit pass semifinals na na e way jor banta away my dear
negative
train
boss na so i dey play am oo but i dey lose wellamultiple tickets n in different places normally nobody go collect this kind ticket for my hand risk am
negative
train
olboy speak for yourself are you me are me you is me you is you me is you even of us is us part of you stay your lane o no spoil business for dentist wey wan press bress to treat him customer o shey won bi sobi meja ni koribuku e si canal jare
negative
train
your own is good sef aym gudu gave me fuel that messed up my pump
negative
train
i hate you so its me you dont like cause im short im not even short im small fun size
negative
train
dothraki soldiers dey make noise like hausa boys wey dey go fight riot
negative
train
oh boi e done be for me ohguy person wey dey drive me crazy say fuel ️ done finish dem done drop me for auchi express way like dis
negative
train
na hours she de do on top mat + him hrs abeg if we add you she go sleep for there ni
negative
train
this guy dey whine me sha why you tag me first you dey whine me say i sabi whine which kiin whine be this
negative
train
where the guy make we ask am how infection dey taste whether e salty or e dey taste lime
negative
train
because the over age striker wake up turn striker as na so so magic una dey hope for abi deal with your zone first as if no be the lagos you dey come hustle
negative
train
you go market to buy beef butcher go cut am like say na you suffer pass for this country ‍️ by the time you steam am finish e go dey like sweet candy
negative
train
guy relax dont be too ideal here the streets are toxic and people want followers second not everybody like the guy third e get one girl wey i wan drag because she just dey post rubbish yesterday
negative
train
symply tacha that oneshe enter house now and she no wan twerk for us so all the twerking na only for ig she does nothing in that house issokay e go do her like film trick when shes booted out
negative
train
where all this aforementioned names dey when and voice out abi dem no dey hear the killing of youths
negative
train
na so them sabi ooo you think sey na one better money them want withdraw
negative
train
asuu my landlord in school just called me my house rent in school has expired for house i didnt stay in for months now fg e nor go better for una oooo if dem pack me commot ehnnnn no money
negative
train
chai its christmas week but my side no be like say christmas dey at all oluwa wetin dey happen na
negative
train
abeg na god i take beg una please what did i do
negative
train
i was actually having this side pity for hushpuppi till i heard he bought tyre rim for nm ha not the car the tyre rim abeg jail am i know wetin i dey do before i see k we legit hustlers are so so underated
negative
train
omo nothing in this yarns not even vibes e for day drafts
negative
train
no vex baba na the plane ticket of una spectators dey do me strong thing for body una enta plane come collect beating
negative
train
my nokia torchlight don dey fall scatter anyhow dem no burn my papa well to throway my note like that oh double standards everywhere
negative
train
you too stop doing abortion e don reach like times wey i don give you belle now the one wey we do last night you still wake up dey lick postinol like tom tom lokalman is tayad
negative
train
na way man u don lose for home we no hear say obi cubana and davido win big money abi dem no believe man u again
negative
train
you guys are next na beg i dey beg ooo make una nor near my area oooo because light we nor dey see use
negative
train
after this ehn you see all this lecturers that fail students for not buying their plagiarized textbooks we dey come for una the sex for grades lecturers in that faculty of arts uniben una go hear word the na god get a all of una go dey baptised
negative
train
e say na one night thing
negative
train
na so dem recommend anointing oil give person say na beard oil i dey fear una for these streets
negative
train
na your party na if una continue like this dem fit stone una by
negative
train
e be like sey dis rain don dey reach everybody ooooo
negative
train
baba turn a whole contry to babe wey dem dey woo allow me to prove to you that boy if you dont you want to use us to collect extra sheet that you wont use they will waste your time they will prove to you carry your desire and go abeggi
negative
train
strongly feel like going out this nightbut no bae economy car no dey move everything just dey wan kain
negative
train
see una dey struggle like say na mama putt
negative
train
leaf is a leaf but i kno ull get tired too just dey waka like dat u still under nothing to see
negative
train
wow so some people using hate on dis twitter doesnt even knw what it means abeg bro itunes hw i dey hate on coca cola now
negative
train
i dey tell you baba we dey watch like bat the tone don dey change the next thing is to compare evil with evil but them fo avoid the good
negative
train
na those ones i blame
negative
train
god pls show me mercy i have suffered enough me not asking much but to escape to us na my mates dey dia and i wan join them see frontja no get light as i dey type this abeg do am for me
negative
train
wetin she dey find after years make she dey go jejely abeg
negative
train
you people should let people enjoy their relationship in peace na everyone deserve an amazing love life which one is now waje and ric hassani youre shouting upandan na only you sabi do the do and enjoy bobi wine abi‍️
negative
train
won ti report tag wa who are this people that all their work is to report our tag something was at no before now nowhere to be found first to do no dey pain o if we start fully with una eh u go pack comot for twitter
negative
train
lol hiphop still livesabi cdq self no no wetin hin dey sing ni wen no b reggae be hin flowwell sometimes dis happens wen u arent ready for the interview
negative
train
hahahahaha if i hear say them no dey well matchesi fit swear self say them dey sell matchesfucking
negative
train
hmm my birthday is tomorrow sef no money assurance nothing nothing chioma don collect my birthday gift how far na shey una fit help me biko
negative
train
na wetin dey collect our small change
negative
train
baba i swear to god even if i were to be a senator i wont even near those dss operatives you see wetin dem palm na who dey alive fit thank god for life o any pararara na fts under the ground
negative
train
my dear jos people make una remain silent oooo na only zoo una sabi talk about dem momcy and popcy money wey una giant cat press una lock up i dey watch from afar retnan daser you ma keep quiet oooo izzokay
negative
train
fuck you this iphone no de gree na be like na drop box u go send am to sef
negative
train
lmao those one wey dey carry lowcut na dem dread pass
negative
train
lol he did it to some of us dat did same na why should we be an exception na haba
negative
train
lmaoooo money can make me cry like a baby like this e don tey wey i receive credit alert
negative
train
lmao na so dem take thief my phone i go crash for class wey no get light with chima
negative
train
fine boy no dey vex right madam abeg decide already and stop stressing somebodys son
negative
train
a we get jobs b we dy suffer pass a guy them don cut ya hair for assembly a guy we dy cut grass for here sef b e pele rich gang problems a doh ya papa no get money b nothing lasts forever tearssss b na me tell you make you disobey small rules and regulations
negative
train
sur kini survey firm pele oooo i can imagine me wey dey work for bank sef if customer carry us waka like this i go dey cry inside ni
negative
train
its only when im talking to someone i like ill now be slow hell now think im a mumu
negative
train
lol you sef don pass boundary dem say make you no touch anything but you disobeyed
negative
train
if only your efforts will fetch you wat you want without you being involved in corrupt practices buh life sef na scamyou go try your best come tire begin ask yoursef weda your best no de enoff you go wan do wetin odas do ooh
negative
train
bros i never chow anything today honestly ive been crying since morning on my status but nobody wants to believe me help my situation biko see my balance oooooooo na only gtbank i dey use but people think im scamming ni im serious hungry
negative
train
god i am so drained feels like ill faint sef
negative
train
say emmanuel change e name no mean say e don stop to dey thief
negative
train
you dey fear won ma gbe e fam dey go carry you
negative
train
i no want make you get depression on the fact that only you go dey aos for england like pikin wey im sallah cloth burn
negative
train
tell them sis girls too de play wife duties when theyre just girlfriend na ordinary boyfriendgirlfriend una be no be husbandwife oo
negative
train
something that have been suspended theyre no longer issuing new or renewing expired passports until further notice e be like you no sabi wetin dey ground wahala dey o
negative
train
ha yee why na his time hunger con dey catch me egbon koda oo
negative
train
you called yourself a food vendor but na curry and aginomoto u take season d food like indian pipo my sister just go back to catering school nothing dey inside ur head
negative
train
money no dey o na love we think dey now we don know say both money and love no dey na just to dey survive be d tin now o
negative
train
why you come dey vex like na you get the shop and the food na
negative
train
why are my followers reducing na followers wey never reach come go dey reduce good morning
negative
train
na which kain problem be this one na i dodged a bullet as an undergrad this one wan start all that male stalking again menascum
negative
train
even before jide pour san san inside all dem lagosians garri naso we dey see dem enter here like soldier ants
negative
train
na una type dey always disrupt grinds for club oga let it play before u do gymnastics on top turn table
negative
train
please lets join hands and find that eagle in our coat of arm e fit dey police cell oo who knows
negative
train
young man calm down na the funny thing is most of their customers are not even on twitter let alone seeing this april fool im very sure you sef no dey use itel
negative
train
walahi harmattan is here my lips don de gimme evidence
negative
train
if you no fit dey accountable no stay front abeg people tend to expect more from you if you go complain abeg shift go back jejely remember why moses missed the promise land and learn
negative
train
e dey pain me my hard earned gone like dat
negative
train
awon ryan el rufai e no dey rate hin followers at all we kuku don chop blocking tey tey
negative
train
im sure someone is already writing speech your president will say now president wey no fit talk without looking at the book is that one president abi folorun shole
negative
train
all of una wey dey settle mattermake una come heaven ok dem sey angel gabriel don sell trumpet na there we dey go now
negative
train
how many of us wii make mouth abut sliding in a babes dm in timeline nd end up not even slipping near er dmi cannot b d only one whos afraid she fit no reply
negative
train
once e reach marriage men dey forget big breast and big soft yarsh dey find big heart why
negative
train
stop lying abeg na only cane strokes dis guy dey dash
negative
train