text
stringlengths
9
279
label
stringclasses
3 values
split
stringclasses
1 value
go tell god that one na we say make una like glittering things if not we go for still dey paradise now
negative
train
bros we plenty wey gather dey dis dat useless sodiq fit come here turn m to joke now koeasy
negative
train
ambode that was a babanla patron of quilox yet you people could not help him when he needed you most is it sanwo olu that you will do anything to or for better tell honourable to get lands around his club for parking or else na so e go de go
negative
train
you see lagos e be people wey dey dere ooo i just like my abuja cos on how e burst e still sure come back to abuja they lied about lagos
negative
train
liquorrose wey no fit handle liquor be like gordon win am oh
negative
train
na where momsie order for gas some months ago naim dem exchange her cylinder me come collect am from her till i get chance to buy new one na stone i been dey use support the valve wey dey leak o
negative
train
e dey do me like say make i konk your head
negative
train
which kind of bus is this sef no window i need to remove this hair
negative
train
e no go better for red soil
negative
train
$ dollars the only time i go enter motor na if i dey comot abuja be that oh from lokogoma to wuse suppose be like mins with leg
negative
train
guys ona better stop to dey keep hair for yarsh ooo because i no fit to dey commot hair for teeth help me tag tundeednut federal capital territory nigeria
negative
train
e be like say you dey read this english with french understanding o are you among the majority you that mentioned her in a general term do you see me saying you dragging anything must every convo on twitter lead to a drag uncle breathe this life na jeje
negative
train
na madison born for vardy ni why are they both missing
negative
train
you brother die and you dey ask for amala
negative
train
na so i take misplace airtime wey i buy now sha e pain me make i no lie
negative
train
wizkid don de chop early saturday morning breakfast
negative
train
person go dey owe you money but go dey launch new footwear if you wan wear am match for the protest wahala no dey but if otherwise you better pay up as we dey your nonsense behaviour must end too period
negative
train
dis internet providers are extorting us gb wey no dey reach one week like say i dey run cafe
negative
train
me sef just dey shout like person wey pepper enter him yansh oo
negative
train
on top light wey u dey pay fornepa pple don enslave us finish
negative
train
you think say na for ig you go de post ya pictures baaaa i don crop them and save them pin i expose you here
negative
train
see wetin hunger dey cause na buffet i won type
negative
train
i hear say na penalty una take score again today wahala wa o
negative
train
e don tey wey mans begin see heartbreak
negative
train
wic kain holdup kon dey dis kubwa express like dis me im famished edakun
negative
train
lmao i don enter office na to sleeep remain but d sleep no gree come
negative
train
who go kon marry me now old age don come na money dey fvck me up or true love
negative
train
u go no say this olopa don drink soooo tey he don fall for gutter nack head for ground see swollen face and head and his eyes like it gonna pull out yeye
negative
train
foreeal when light no dey to charge phone how light wan dey to charge power ban lol power bank always on low
negative
train
my dear elozonam no fit give us as usual cause of enimoney
negative
train
abeg you fit give me your baba number me sef wan do ritual o
negative
train
whats all this na instagram be making someone feel lonely is not fair now marriage is hungrying pesin this val sef is ok ooo
negative
train
im so very angry right now so bcoz i dey give this girl my time mean say i be kid abi wetting i no know say our okay don go far like this o
negative
train
my guy vex ooe say na by firce
negative
train
lmao person wey me dey beg to check his dm dey beg another person
negative
train
na so e dey start nobody deserves to be treated bad
negative
train
akporsna wetin ekegunners dey talk sef
negative
train
lmao craving sea food pasta from lmao which kain wahala be this im far off in anambra rn but im craving something in lagos
negative
train
nobody should come to abuja again e don full dont comma disturb our peace
negative
train
bro in dont knw what u are talking me sef tot he don score one goal but im surprise i no even see him name for score list so shut up
negative
train
shey i tell you people na these ones sef na odes ‍️
negative
train
you do giveaways everyday you didnt pick me you asked for peoples account numbers you ignored me you reply some peoples dms you no reply my own you said we should ask you anything i asked for k you no even reply wetin i do nah
negative
train
lmao i should know this one sha zeez love lace magodo boys them dey do am well i don walk in on them no be times times the worst one na the one wey then finish with one babe she talk say they didnt do it well my is still intact i put hand for head
negative
train
imagine you wey no get car but you dey do giveaway you go come see person wey win giveaway from you wey dey do the face vs the car oh the betrayal
negative
train
awon china ti je eso ajara na china chop meet the whole world came dey wash hand nawa
negative
train
why dis all the timeunah go dey commot small change from person account like nah unah put am therese e wa ohk sha
negative
train
na so una de always talkand nothing weh una de do
negative
train
jesus taught i had sef
negative
train
abeg person die for house niwhy this guy dey cry like small pikin
negative
train
lol this idiot try to scam me eeee say make i dictate my mastercard number shey me wey don work for ebusiness dey generate pan for accts and for yrs i even forget to call thunder for the low budget scammer
negative
train
weyre sey na global pandemic go school go schooldem no go gree na to dey pluck mango upandown nonsense abeg wetin moenchengladbach dey play abeg make i check my ticket
negative
train
omo e be like say bush meat don dey pursue hunter o
negative
train
you way dey talk u don go into farming make u dey sell beta prize give us
negative
train
e dey pain me i been get people wey wan knack me but i dey form good boyfriend
negative
train
abi na only me dey experience am since dis november guys wen dey disturb me don reduce ooso na so we go dey dis christmas sef
negative
train
e nuh easy like that since yiu comot naija just dey cast on a daily
negative
train
wahalawetin dem do dis guy last last
negative
train
bros thank u e dey pain me eh me that from day was smooth sailing up to now only for them to my dear bros dirty laidis e dey pain me walahi i really hope d number goes through and good service to ease d pain can resume just finished a guitar tutorial on youtube sef
negative
train
peeps pls let uncle doyin rest na y u dey remind e no good o
negative
train
e be like say bread whey them dey sell these days na air them dey pump inside
negative
train
mentor wey you nor dey follow him ways you don see any girl come claim me for twitter you nor dey learn well
negative
train
guy is not cool atall e no even sabi lie sef after how many weeks after he done even beg he won con dey give us lamba
negative
train
you people should try and be calming down make e no come touch us wey dey supporters club like this
negative
train
i wonder weda na ronaldo tell ole say e wan rest
negative
train
me sars just dey carry people anyhow we need to dey careful my friend luda u nor suppose fear na u nor fresh dem nor go carry u me
negative
train
some people no dey text us again as them dey lockdown abeg after the lockdown make we keep the same energy ooo trailer will not jam us
negative
train
lol e get some kind pictures wey even if you wan shoot your shot the picture go warn you‍️‍️‍️‍️
negative
train
go and do your research you don travel out of your state before if nor be say we dey stan thesame mcm u for chop slap for telling me shut up you think say flavor na olamide mate for music
negative
train
stop shifting simple answer with facts u dey beat around bush dey curse dey parais that how empty your head is just answer with facts
negative
train
lmfaooooooooooo im done bro im done wtf no hope for dat man and his team
negative
train
my god im hungry bhet dem dey do healthy eating for this house
negative
train
police fit search your phone tomorrow come see app you don enter be that ooo wahala no dey finish for this country
negative
train
lmao curses wey dem don dey chop since omo if pdp no jazz up it gonna be bloody for them
negative
train
ermm the way awon olokpa de use agidi jump enter motor front ehn no wahala for that wan o but wetin me no understand na the way them still go carry the same agidi no pay conductor money ‍️ thats a negatively correlated shii
negative
train
na person wey no gree go prayer walk go do strong house chores today shebi i for just go
negative
train
oh na guy u be sef and ive been calm with my words thinking im talking with a female alaye if u dont get the fuck off from here now eeeh
negative
train
you remember stella stella wey get big nyash she dey on top my bed laidis she don see money she no wan go house again
negative
train
i wonder how yall get starstruck and speechless when yall meet celebslike theyre just humans like you not aliens nah even when i been see davido sef i no fit talk i just dey look
negative
train
u funny shaa na so dem dey suspend account person wey don deactivate he account
negative
train
maybe person wen sabi neva tough me na so all of them dey talk end up disappointed
negative
train
month never reach half i don already make one mistake who send me make i wash my son bombom after he shit finish laidis tori olorun my hand just dey smell like dump site since morning
negative
train
we dont pay on delivery as you dey fear me me sef dey fear you wahala nor too much
negative
train
una weh done oo shey na blackout things you dey give us since yesterday
negative
train
how will i read this one sef
negative
train
dey kuku be careful na express you dey gonah you guys are not okay
negative
train
i hate this man baba sha wan see downfall make una free us na ejor egbon
negative
train
this lingard wey una dey start hope say e no go make us cry see ehn we don too make mouth please win
negative
train
na craze dem de craze honestly
negative
train
but e dey pain na for this kind economy
negative
train
wizkid wey say no stress nkou knw say baba no like stresshow e go con dey get light
negative
train
e just be like say make i don close cos as ukeme dey tweet the for tl i feel like to cry o
negative
train
i told one i wanted to know more about her she said her sub go soon finish like girl im not even toasting you dem think sey na everybody won toast them
negative
train
wetin person go chop like dis
negative
train
i fit deck this guy for my office ahh
negative
train
im scared to take this loan from my sister her terms na die like im your baby brother oh this girl
negative
train
this sapa of a thing is now an everyday norms e kan be like say credit alert dey go call debit alert come one credit alert laidiz debit alerts will arrive from nowhere
negative
train
i dun evn want ebira agn sef evn if i no do local woman cannot can
negative
train
e pain me she even liked from why please
negative
train
tope you legit i been dey reason ham e be things if he be say we commit on stupid crime for heaven the baba just kuku ma give us nigeria as punishment i know say that name go get meaning for heavens
negative
train
thats my point nah we we dey start the distrust most same way with contracts speak hausa to a director and he knows youre competent he will consider you first but meet a southerner nah oyinbo dem go dey speak because them no want help u nah wah ooo
negative
train