text stringlengths 9 279 | label stringclasses 3
values | split stringclasses 1
value |
|---|---|---|
so we are almost done with how much did you save abi i should mind my business me sef wey dey tweet like this need money die | negative | train |
good morning baba abeg this days lockdown dey fear me as i dey look my account na only days i go fit survive abeg help your boy | negative | train |
so parrot dey kiss woman na him some useless people dey do gay tofiakwa | negative | train |
you de tell me make i buy land for country wey i no even wan de | negative | train |
make una rest if not for desmond elliot wey give madrid bad luck una for see draw | negative | train |
baba don dey nurse the account then don finally hack am vital friends | negative | train |
una don dey brag for out of sorts sheffield | negative | train |
lmaooo pm and na only arsenal fans remain for viewing centre one man u fan leaving turned and said see una hypertension people im in tears | negative | train |
tbh dis stat is funny diethrough balls wey i fit give like in a match dont understand abeg | negative | train |
omo i dey wedding dey flex nah so i use miss better gem im in tears ohh | negative | train |
plantain don scarce sef omooooo this lagos no go contain us again ooo yall took berry blast from the market like nothing happened and now im spending hours looking for plantain on this mainland trouble will manifest i pend the search till tomorrow ️ | negative | train |
lmao ozo just lost a chance to win million plus goodies but na kiss e dey find and nengi still dodge am | negative | train |
lmfaooo i can relate season still long sha bro i joined paid league nd i no check whatsapp group for link to join league till my guy ask say e no see me for there i don speak english tire the admin just dey whine me nd i don tire | negative | train |
day was going great first time i drove to the mainland and back without so much as a dent or scratch on my car enter studios open laptop and voila the screen don crack i need to start dey do fowl sacrifice everytime i venture to dis una crazeman roads walahii f$ | negative | train |
how una take dey do this thing abeg i was the best from the bottom | negative | train |
there are times i see a tweet where someone needs a vendor i try to remember some of you but your handle just dey difficult to remember walahi i type some letters and twitter sef no gree help i kuku give up sha | negative | train |
i don dey learn truck driving as part of my japa plan already i no dey read anything again biko | negative | train |
iswearrugud dont even try playing that game ooo i no sabi how dem dey do am then id choose barca or man u still he go dey use crystal palace that yeye zaha too go dey score like fish | negative | train |
laidis laidis money is the only thin dat can solve my problem | negative | train |
when i wan get money sef i need to know | negative | train |
e be like say dem dey cook us inside oven | negative | train |
na d same people make say buhari don scatter our country na same we dey flex data dis night oh nothing clear again oh | negative | train |
and somebody will comman tell me this cee c is not mad like this her case be like lantern wey dey give others light but no dey see hinsef | negative | train |
wetin be suv na poku lowo bi dis ohbend down selecte popular for nigeria baje baje | negative | train |
twenty wetin for where ma hand no dey oooo the guy wey be grandpa choi nigeria footballers sha | negative | train |
fat boys like us we dey find wife but dem no dey rush us dem no dey rush us | negative | train |
landlord will increase rent you go fuel your car and generator phcn monthly bill sef don increase gas don increase | negative | train |
ever since e don spoil came out everything don dey spoil | negative | train |
even the man wife dey vex for am e heart na stone | negative | train |
na that same ibom plaza mad guy de mast in broad daylight im sure its that same idiot that slept with that mentally challenged lady️ this one no sweet me o coming from my town gan gan | negative | train |
i dey vex seriously faaa make dem start make we see sha or else na sunday igboho go take over their uniform last last | negative | train |
lmao the thing dey vex me the only content na to insult us jos girls oya go toast abuja babes and leave us | negative | train |
abeg abeg abeg the whole school and everybody inside should be burnt | negative | train |
na my matter i dey reason ooo thought im at my last bus stop not knowing it will end in tears premium tears | negative | train |
aswear na dat novel wey i waste ma time on it come score de lowest score among ma subject combination | negative | train |
that shit is painful man e dey be like say man don lose investment | negative | train |
no be only u n collins na kolo ni this man shey ole yawerey sha why e be say na my name u come use y u no use no worry dem go soon shoot u from uk u no well | negative | train |
una dey try with this una increment to scare people | negative | train |
feminist feminist but you lie pass lai mohammed if na yankee we dey all of una go don dey served straight up | negative | train |
thats why i hate maths and anything calculation like wetin we dey find wey we no lost wettin we dey arrange wen we no scatter | negative | train |
just wasted money buying this recharge card e don loss | negative | train |
mavis don kee me osay ttt b like iroko tree wey dey move | negative | train |
brooo if you go lagos market e go be like say make you faint them don dey sell nose guard so you no go dey smell the trash cleaner lagos na scam | negative | train |
oshay your kingdom wey suffer violence na im you dey take gragra recapture am ba | negative | train |
nahthats like doing him a favor make dem minus hin prik and dash out hin kidney and right eyena hin family go kill am las las wen dem tire to treat am | negative | train |
all of una dey do aye something lol make una no face una music | negative | train |
abeg na people dey work for now warri nigeria | negative | train |
eno please na but its not fair what you people do to me oo be speaking for and with me naaah they would soon tag me rebel if they havent already sef | negative | train |
if una like make una dey fight over banter my beans must not burn | negative | train |
who started this look at your whatever thing e don do oo my tl is mess already | negative | train |
god punish degree sef | negative | train |
peer pressure wahala you never chop well you dey buy dog now na you and your dog dey share one indomie super pack | negative | train |
only one devil abi na lucifer thats making so much retweets like dis mehn that guy sef stubborn | negative | train |
lol god wetin dey sup na pick this call | negative | train |
all of una air if na influncers do this merch now i go dey see when can i order make una just help me retweet for biko na beg i de beg | negative | train |
lmafooo i fit break up sef imagine a whole days without her thats like yrs man | negative | train |
lol you have a point bro if fela sef dey like this wey him dey fight for them dem go drag am join | negative | train |
at this point sef benzema is not even fit to play for castilla its just that bad | negative | train |
pls and abeg make una stop the im tired of m my sperm self don dey finish abeg pity us | negative | train |
where all these girls wey their boyfriends na yahoo boys make una do give away na | negative | train |
the slap i will give u aswear e go get standard wey belle go comot incase u get see the stupid slap theyre giving her idiot gang | negative | train |
me where i dey sha i don already comport myself as i spot dem for ada george wear seat belt and face mask comot my signature snapback with red and black tassels before dem go say i dey fly colour now the matta is why we no go fit waka freely for our own town ah ah ️ kilode | negative | train |
i sabi say e pain you na i know say you no like scholes till date | negative | train |
young girl go rent house and the landlord dey ask girl for sex as a validation and the girl recorded the conversationdey use am blackmail landlord money and still send the recordings to the wifechildren and tenants nw they don give an quit notice na d matter we dey | negative | train |
i broke a ml beaker during practical and now i have to replace it thats not even my problem the problem is that this is the th store im in and na for ml beaker their own dey stop i don almost use leg reach uselu market and rain dey fall god my day | negative | train |
i dont know who sent me to goan do exercise this eveningall my body de pain me like this my hands no de reach my back again and my legs de shake this lockdown should just end so somebody can go back to work see what idleness has caused for me now | negative | train |
dem don carry light again which kain life | negative | train |
na the problem be this so i go dey die una go dey take am so joke | negative | train |
months ago this chic attack me for whatsapp yab nonsense comot for my body e pain me o i ignore am promised ill come back and i did months after she no dey reply me again wetin i do abeg | negative | train |
them go surely tire for this corona money wey dem dey chop | negative | train |
this kind giveaway wey dey do like this am i invincible ni abi na village people dey follow me ni una dey see this tweet so | negative | train |
wetin ur concern dey doif no be footballer na lie bros | negative | train |
lmaaooo i no sabi do tweet storms like them osi and jag this matter dey vex me lowkey tbh e say us living abroad | negative | train |
cent na beans for battle rap e be like you no know wetin you dey talk my friend comot for here jay z lost to nas when dey beefed hes not really a battle rapper eminem and cent started out as battle rappers theyll make hov and cole cry with lyrics they dont care | negative | train |
in i was picked up in front of that same gbagada station on a saturday morning for not observing environmental sanitation and i had to part with k laughed at me and said why you go allow dem chop you just like that im still pained | negative | train |
wahala for country wey no get president make i go dey save money move go ghana or kenya | negative | train |
its ok bayern una too dey vex sef wetin dey work una | negative | train |
temi bami the ac for inside this car don increase cold don dey catch me | negative | train |
fine boy like usdem no gree rush us ️️️sars sef no gree stop us ️️wakanda tin is this high str | negative | train |
my hair is just days old️ how im someones mother and still have baby hair is beyond me hair wey still dey pain me but dey like say e don reach one year on top my head | negative | train |
im cheating with my business abi came back from the market by past am with a sprained ankle was in pains till i finally slept den person come dey call anyhow i blocked him sef and u u should be careful cos u will be next if u question me again | negative | train |
dem say na girls wey nor get character nai support ceec is that true one girl on my snapchat confirmed that tho she is mannerless lets hear your opinion | negative | train |
im back with my rants tonight i am uncle veccs because i dey vex fuck everyone elses thoughts and feelings i have monopoly over truth i know truth is relative not absolute but today truth is universal my emotional state is unhappy rn enhen so fuck everybody ️ | negative | train |
ur not helping sir dey don score dem at least i got dt one right | negative | train |
why u dey lie now ola | negative | train |
look up the word clown why are you making it look like he said something abominable if a white man calls you a clown im sure you will smile and tease him back but because na your naija brother you want to start reading deep meanings into it na wa for this country o | negative | train |
any influencer wey jack suspended on this ️ and heshe open another account make you dey try to follow some of your followers back dont be too proud even jack wey be your ceo dey follow back or else be expecting another lockdown | negative | train |
as human no want dey give there babies direct breast milk naso dogs self don innovate into something iconic dem just need the help of humans lobatan bayii vitamincole gamebman | negative | train |
this lockdown sefnow somebody is craving for amimis burger | negative | train |
na this kind pose cause the matter wey dey settle for my house now | negative | train |
yes it shouldnt be like dis sometimes i wish i can just phase out everyone in dos parties and dey retire from all dis politics thing then also make the two parties banned | negative | train |
why be say na now wey beans be k for bag i begin like beans bayi gas to cook am sef no dey smile | negative | train |
omo na the thing wey dey tire me about japa be that you cant take everyone along like moses did | negative | train |
baba i dan almost reach oh i dey enter different bus wey jus dey break down anyhow like say na me b bad energy | negative | train |
betting na bastard na when sure game dey na that time unfortunate circumstances go just happen | negative | train |
bros like this abeg make una remain small for them na haba ️ | negative | train |
awoof dey run belle them say na herbal malt e be like bitterleaf soup tueh | negative | train |
aswear con dey turn tierney to otu him no care whether person dey or not one two move booom cross | negative | train |
me wey buy self i dey regret why i waste take buy am e be like na chips wey spoil them use | negative | train |
omo na yam and plantain go popular this christmas oh since rice dey fill say e be yahoo boy | negative | train |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.