text
stringlengths
9
279
label
stringclasses
3 values
split
stringclasses
1 value
im not happy with you oh you can just go awol on me come back dey call me chuks chuks
negative
train
lmaooo if your brother isnt willing to take your help why should a stranger plus the record of those help dey the track
negative
train
sme pple dnt take it p wen u dnt flow bk too bad im nt of dose pple if u dnt flow back in days im unflowin ya ass
negative
train
e loud o the girl use me shine o
negative
train
ikeja electric and maintenance are like and another maintenance started yesterday barely a week after the last one week maintenance wetin dey pain me be say my gotv full subscription dey waste
negative
train
i go just wake up dey think of miracles looking for giveaway upandan no be better thing wahali i no even fit buy airtime call my mama na she go send airtime that ill use to call her again
negative
train
guy everybody don sabi the kind person wey you be o ti cast
negative
train
afp go to school you no go hear na main market ur mind de shebi you don see ur life
negative
train
and you know our mothers natheyd always listenever since then my mom has never entrusted me with girls issue
negative
train
e chooke all these girls saying please dont call my name in tahajjud are so funny wlh nobody dey call you for tahajjud abeg rest why i go dey call your name ‍️ when i fit pray for mansions in dubai gwagon brabus rolls royce and mc laren ‍️
negative
train
wetin i wan do bayi light no dey gen sef don pack up and i get whipped cream cake to decorate and i dey go work too wetin una dey do no good ooooo
negative
train
na horse type una dey like mad people
negative
train
omo if car na wetin person dey vex buy i for don break bottle go buy
negative
train
bro so na the abortion be the vex now common na person force her
negative
train
wahala be like bicycle nah jeje i dey wey u drive ruff with ur mouth come my tweet ordinary for agbawoli to wash your head for days you blocked me just lai dat how we go solve this your problem now small play ooo
negative
train
wife wey another niga go congo when you don dey with bros satan ekwensu
negative
train
uncle sola why u sef go dey like my sister lips
negative
train
say na child of god person wey be omo wobe
negative
train
e shock you too abi
negative
train
if you can make pap without koko without putting it on fire cos e no done well add it to your cv oo i have tried i dont know how to maneuver this pap making again everytime na rubbish i dey make
negative
train
simi don born and the pikin resemble falz nah adekunle papa hux we dey since dey settle matter
negative
train
na chin chi be their problem
negative
train
safejo dey court keh quadri no know quadratic equation ifemide never see toaster them don carry innocent go kirikiri ooo them say oreofe no chop benefit kofo gan self ti shofo
negative
train
na the number of foolish people wey dey the replies dey surprise me abi na sarcasm
negative
train
and dem never comot his head buh na pm i dey waka jejely to my house oh nigerian army patrol team arrest me comot my clothes every damn pin i had on me were placed right in my front like how dey treat armed robbers the beating i collect that night hay god
negative
train
all dem sabi na to pursue people with beards and afro smh
negative
train
sapa no good at all see me dey find atm wey dey give
negative
train
wetin dis people dey even do self make i just dey look
negative
train
kai for wer abeghmmm lv dem joh anything wey sweet no good for poor man body for dis country
negative
train
i think say na only me reason m na mumu dey worry m
negative
train
i dont believe dis coach again ooo we cant even win cardiff and u let herrera go for free solsjkær
negative
train
so i no fit get knee injury in peace these fools dey say i don dey chase girls wtf
negative
train
azzzzin abeg no dey pull my legs dem no too strong like that
negative
train
follow follow were do you know they are going you just wan follow na u suppose dey conduct house fellowship
negative
train
dont mind the guy after all the money wey e dey make for writing e still want dey disturb us wey no get
negative
train
lmao una too dey beg see una life
negative
train
seeing my selfie youll assume im fat wait till u see me i be like pankere ‍️ i just carry fat face i don dey tire please does face yoga really help with cheek reduction
negative
train
lmao shey na cuddle the guy wan spell or what e say cudull
negative
train
una shakara don wan dey too much god will help you guys ehn youll call off strike after collecting one underground bribe because you guys delayed my final exams now im sure your kids are not in this country ooo i know god is watching
negative
train
eh leave the cars for arewa twitter na dem get all the connections in this country my very concern is as i short that their outfit no go fit me
negative
train
pesin dey know right from butchering ram say the meat go sweet or not between dis kpangala and finals i just tire
negative
train
how i go rate myself abeg i am not tall and i am not fine please no dey whine me abeg my mum and sis do enough
negative
train
yes but e be like dem just wan do me and if dem no do me our friendship fit cut
negative
train
i dey ib na my problem
negative
train
lmaooo dat wan sef dey naa lmao una be fool shaaa
negative
train
ehweeei i go enter old man motor me wey no sabi drive dey even help am control the vehicle his speed is slower than that of a snail and were crawling to my destination ‍️‍️‍️
negative
train
egg don hatch baba i no get match una wey no dey see road with david luiz
negative
train
na ik dem dey run street like this bust my head
negative
train
all of u owing me money don suddenly turn to zenith bank userslying that d network is bad money wey i wan use buy easter chickeni will not ask god to punish u o happy easter o
negative
train
can a man really live like this a lady doing all these for you if you are a guy under dis table yu dey fk dem need drill yu mad make ur brain return to factory settings
negative
train
e dey everywhere for nigeria during the construction of road for one of our houses dem demolished some parts make we repair na him dem bail us die
negative
train
whats wrong with this people sef haba lets us eat food finish
negative
train
so like this na person wey get money dey add weight
negative
train
no be im fault brosna surulere people i blame
negative
train
lmao dey behave like person with tumor wey know say las las den no fit comot am sha las las go bald
negative
train
which juju dem dey use for una self
negative
train
rich celebs buy ugly cloth anticeleb this cloth ugly tbh fans na because you papa no get money to buy am anticeleb i no fit use my money buy this cloth na fans because your money no reach am fan to his inner self but why my fave buy this kind ugly cloth
negative
train
chelsea banter go too sweet today na dem dey mock messi pass japanese enyimba
negative
train
haba kilode which kain designer signature be this this person does not sign its
negative
train
i sha need discipline in my spendings the money when no dey just dey fly commot like witch
negative
train
make we no lie na oshodi under bridge these ones collect admission letter
negative
train
rema don de vex for boys another saga
negative
train
e no dey hard me to slap person wey dey ask yeye question o dem born that mothefvcker wey get that kind liver u sef reason am na
negative
train
money for school supply left my account today and ive been in severe pains who send me message to born sef
negative
train
i wan cryyu sef sabiwe dey suffer dey go still start dey sell an naira wey no even get value again sef smh
negative
train
funny thing ehh most of them no sabi just wan do cos others dey do
negative
train
my concern are those married women wey dey tie wrapper every morning with bucket of piss for hand like how their husbands dey take cope
negative
train
person wey dey owe me dey do giveaway no be wickedness
negative
train
na police no give people space lol if you had been here you would known what im talking about bones were broken bro people dey jump untop human being head like say na cockroach dem dey kill
negative
train
the instruction says write an essay about your family this ja no go better again i co commot for this ja go back to my village jamaare for bauchi state na so i go land this ja don tire me
negative
train
wahala ma wa de o you people sha no wan make we chop if you are do this bayi delievry fee go increase ijoba emasewapa na
negative
train
ordinary court wey go times after he lostna im and dey attack and arrest attackers like say advertisements na against make no host world cup
negative
train
so this dude selling some stuff to reduce belly fat comes up to me and says if i buy i will be able to run to area or garki from jabi once i use d drug guy na craze person dey look forward to useless trekking o im sane we bless god
negative
train
make konji con kill the guy after giving false hopes wetin una want gangan such woman dey mad
negative
train
i don de retweet my data crying my fingers crying
negative
train
if you insult me on your tl concerning this matter na you e go catch ó if you say mad na you be mad etc
negative
train
maybe na you dey feel say una dey competition ‍️
negative
train
lmaoo nah new jeans nah iron tear am e pain me
negative
train
im even trying to understand the thread be like say people dey die in that house from way back abeg o mi o se big brother saran
negative
train
if i see now eh i fit change my surname to your own
negative
train
lmaooooo make e no be like say him no talk
negative
train
abeg abeg na only me dey sleep wazoldis
negative
train
the kind one of a kind wey some of una be dey one kind
negative
train
i be wan talk before dem go say na because i no fine i be hater
negative
train
walahi na pure scam na little things like this wey matter wey suppose dey start protest imagine the extortion
negative
train
so daz how no turn up for me ds night again oga o e staff reach weeks ive not danced
negative
train
this one has come again belle don dey pain person
negative
train
you sef see am funny enough as them dey going out and coming in my werey friend still tell me say na my work e dey do whenever i complaint he go dey threatening me that he will stop the whole thing my mumu go dey beg again
negative
train
e no easy
negative
train
ori gbogbo won kan daru nioil wey be say na we get amna him we dey prepare for worse forhow did i ended up birthed in nigeria
negative
train
good morning yall️️ those that do ask ppl to drop their name whenever time they tweeted wetin dem wan use am toh‍️ a$ap
negative
train
people wey drop billions of naira in cash and other nonmonetary resources to support ahab back in are somewhere chilling and plotting na we wey be say na only tweets we tweet de here de chop curse this life nor balance at all
negative
train
if thunder for dey strike our presidents based on their swearing in oaths on may only general murtala mohammed for still dey alive todaythe rest for don roast like corn
negative
train
the difference between and half dozen na how you talk am alaye with all the beards wey full my face you wan dey whine me calm down bros
negative
train
crayfish wey no still get hair na im you dey use do example happy childrens day in advance for next year
negative
train
make dem no ignore you for table because na so so people drink you dey drink you no dey ever buy your own bottle and coro dey outside nobody go share shisha with you o
negative
train
some of you be opening your mouth telling ozo to move and stop this mumu love thing lmaolike say we dont know your own love story when the thing do you well well na una type dey use your mama airtime send love message dey do midnight calls bush baby
negative
train
im sure this isnt me and e dey pain sha but aii we move
negative
train
they have taken over your town bro hope say you dey dia dey fight
negative
train
how i go sleep this night like this wetin i find come twitter weldone o‍‍‍
negative
train