text stringlengths 9 279 | label stringclasses 3
values | split stringclasses 1
value |
|---|---|---|
shege no be shrine de una area | negative | train |
wetin dey happen make rose dey calm down | negative | train |
i cross my boundary with an arsenal fan tonight till i was told we chelsea fans dont deserve happiness na me go find wahala dem still come beat me come back home | negative | train |
ahhh you saying rich woman i just tweeted about someone calling me big woman ️ i don tire please im broke i need help yall should stop thinking im rich now | negative | train |
it all strted wit rats chasing pres out of his office fulanis killing fellow nigerians cos of cow and nw snake swallowing mill wot d fk is wit dis country leaders dt dnt cre d citizens employment ⛌ security ⛌ education⛌ health ⛌ power and infrastructure ⛌ | negative | train |
na why i call you say make you sef con use your eyes see am because i no say you like to dey argue say if i tell you you go say norara no be so wait you mean say na because of yansh you call me say make i come | negative | train |
but me i have premature belle na im not as old as the folks in the picture | negative | train |
i am tiredi don tire | negative | train |
i no fit ask my friend again ️️ | negative | train |
o sick werey re o mumu on top dis fried rice na na must chop for you ohna osun u dey | negative | train |
if i touch you now your father will be panic dis english pierce ma heart make una hold me o i don faint like two times na i no wan faint again | negative | train |
baba abeg do small giveaway na abeg your boy broke abeg work no dey and i dey survive on daily incomes i dey plan sell my phone sef help a brother | negative | train |
ozwor na we wan tell you weda you go stain yourself or not abeg dey go e draw if you wan draw️ draw draw | negative | train |
dem dey draw us who give dem pencil | negative | train |
this akpeyi na punishment coach dey give am e be like him disrespect one of the coaches naim dem punish am with start | negative | train |
dem de ment they wanna give you bad energy say no to that apply more nenergy | negative | train |
i dont even have that one sef | negative | train |
u pipu are wilding on this app cuz of ordinary pussy u even dey dictate say na iphone plus u want nobody shud ask me anything o cuz i am not feeling fine | negative | train |
oh yea i think say na brain e dey make una lose oh | negative | train |
lol e go spoil o unless you go de chop am morning afternoon and night | negative | train |
which one come be just for you again na e don full my dm and later twitter go dey suspend d wrong pipu sorry is twitter made in nigeria | negative | train |
i don suffer o on top small twitter naim person wey i go break with one hand dey threaten me to score points na wetin dey make me respond | negative | train |
it depends on how the relationship is oooo you know even amongst your friends you have friends but me i will ask sha ooo like wetin bin dey sick you sef | negative | train |
ben arfa na petty g see as e pain presido | negative | train |
fine girl if you wan get bike dey comot from house around or am i did not subscribe for this stress abeg | negative | train |
goddy those peeps they make me para na only dem we never finish sadau own hisbah dey there jumping on saudi arabia king again cos of handshake | negative | train |
bress and yansh wey i de re serve for hubby ooo they wan make i do am public property alili umu ogbenye | negative | train |
i dey stroll by i say make i hail una how naw how market im sure ive forgotten many pls friends should reach put to lnow arsenal people at this time | negative | train |
shey na cruise una dey use us catch for this country | negative | train |
na the joseph for bible wey them lie on top of his heard say he wan rape portiphers wife lie about someone no be fake news or that no qualify to be | negative | train |
woke up am still drunk and made my way back to school people dey gap me for road i dey wonder why i no know say i dey smell like say i carry absolut baff managed to reach my room and i continued the sleep | negative | train |
but sef the green light dey be like amber for my side e no clear well | negative | train |
e don happen i don tell am motto don jam am | negative | train |
im in lagos o the thing dey vex me like mad | negative | train |
as in eh you go con dey give yourself motivational quotes like na broke i broke i no kee pesin money no be happiness or self cannot be killed | negative | train |
the kind wahala i do today my body don dey pain me | negative | train |
see this agbero you went to see a therapist for oshodi bus stop or ajegunle where you dey live agberos now know a therapist b b na only baba ijebu dem know | negative | train |
i hate when i wake up and i dont see that special message m that special one | negative | train |
i hit my mouth on a door now my lip is swolen what is wrong with me sef ️ talking about being clumsy ️ im tired of me mehn | negative | train |
dude i remember in jss i just got into fgc ikirun jjc i no sabi how e dey go i was flashing my bright torchlight at night feeling happy suddenly someone just flashed one weak one in my eyes snatched my torchlight and dropped his own for me i almost cried that day | negative | train |
lolshey na u wan rush dem you go find dem na | negative | train |
but talk true o this ur selection no dey weird for ur eye as person wey dey watch wella | negative | train |
man im so pissed even when im not watching them play because what in gods name does that nigga do how does he think why play andreas and shaw why keep greenwood and mata on the bench | negative | train |
wetin this man dey do bayi even if country no get good leaders e never reach trying to commit suicide nah | negative | train |
man no dey ever use hin credit call me again na xoxo whatsapp every time | negative | train |
person wey hin team chop still dey talk curseabeg who curse dey worry if not your team | negative | train |
this gidan kwano niger state e just de so dry crayfish get hope | negative | train |
cbs fb mf st ibra was a free agent sanchez a swap e never reach sef we had issues in a lot of places before he came barest minimum is lb and a rw unfortunately he wont get that | negative | train |
i know say conji na bastard but niggas make una no let conji get hold of una common sense always stay strapped | negative | train |
stop showing bad boys e don do abeg ah ah you guys repetition are too much mehn | negative | train |
only madrid just dey allow this ppl chop me these days | negative | train |
na one unfortunate person e go b na wetin u expect | negative | train |
nothing improves babas cred sef like so alhaji sef dey nak | negative | train |
na wetin make am dey prison so | negative | train |
you know say i don dey beg you since to come you dey use me catch trips | negative | train |
the guy holding him na werey wey dey disguise | negative | train |
na people wey dey carry arsenal straight win i dey always pity for | negative | train |
my younger sister mate just called me yeye boy ode n im hear smiling like a real ode just becoz of boobs n ass who do me if na my sis call me ode i for don pick offence | negative | train |
lowokan sha i called orungbe to tell him he said i should cam dan cam dan bawo i was inking my hand was shaking dem thief my gen before that week na candle i dey use the torture jury morning i didnt go o i off phone dey ink for house i was the class rep | negative | train |
na when team no good person dey pray for less worthy opponents i pray say make una meet barca or bayern | negative | train |
abegi accant don dey finish | negative | train |
you are all bastard beat graduating student for lasu shey na ogun state that one dey oou tasued funnab and other institutions dey ogun o eyin were won yi | negative | train |
me i no dey like dey folllw una argue for twitter make we drop location meet do wetin we won do not here twitter jackie chan | negative | train |
stop shiftin facts n focus fo say na inky u sabi read bsides u dint discova dt dos dt did gave ref n many wrote too srry bt nt dis time sir | negative | train |
sad ffs i no fit even type properly what is this life | negative | train |
relationship too hard abeg man go dey vex say you no call am woman go still dey vex say you no call am abeg i want to be hoeing around quitting dating both gender for now till i mature enough to communicate better | negative | train |
referee tell us who win match na broom fc or umbrella fc if na extra time you let us know haba league game una dey waste time next year champions league wetin go happen | negative | train |
see if una wan abuse arteta face am cuss am well but this saka and cesc matter no follow e no blend at all no matter how you wan cook am | negative | train |
d food go de somhw i go de eat done nd undone beans | negative | train |
e be lyk say una dey ment what just happened to the last in my account just now u guys just turned me to broke girl | negative | train |
tell them to come flex again na na rock view or all seasons cell dem go end up | negative | train |
people will smoke what they like and come to the tl to start capping rubbish no african rapper can touch the helm of nasty cs garment you people did not even see any nigerian rapper to use and compare its laycon bbnaija fans no go fit kill me | negative | train |
how this two weeks wan be nashey i no go they spray bullets for twitter like dis anybody wey e meet e meet ooo | negative | train |
baba why u dey do like dis nah m if u post dis hublot again i will sue u for treason | negative | train |
na your papa get when you dey select people when you wan see for | negative | train |
shey no be you talk say data is life ni now you won chop our life gig no de last minutes i no de watch youtube na please if you see this tweet help me tag there manager or company | negative | train |
lmao do i look like one of their board member i think you should direct the question to barca no wan wise up | negative | train |
people wey olympiakos knack de laugh me yesterday never seen a shameless lot in my life | negative | train |
big gal like you na k you fit dash person you nor even dey shame abi | negative | train |
not his fault na our people wey dey encourage him | negative | train |
invictus obi aspired to inspire thats why he decided to conspire but now hell have to perspire because plans don backfire fbi don acquire the documents wey dem go use inquire forbes list membership don expire and shame don catch everybody wey dey admire holy moses | negative | train |
omo to even run comot sef dey like herculean task what is this life | negative | train |
your network is becoming too poor these days plus na big straw una dey use suck mb gb no even last better hours no conscience at all | negative | train |
why na be my shoe size my aunty bought like shoes for me based on we never see for like yrs na him she buy na my cousin i give last life is really hard | negative | train |
i don dey use leg waka go ijaiye from meiran because of this tweet dem pass my bus stop shaa | negative | train |
just negodu this one wey we dey na heaven how hell wan take be oh god have mercy on us | negative | train |
person wey go just tweet without good reason go just carry k commot i don drop proof people wey need peppersoup and fuel con dey win | negative | train |
na so we comot wedding wey we no chop wedding rice thank god for the igbo food vendor down the street all the way from akure to lagos no wedding rice to eat | negative | train |
whats this nonsense we call traffic sef which kind wahala be this na sin to wan go your house | negative | train |
na wa for this season oh wetin dey happen | negative | train |
ner take away u dey use in your home as plate | negative | train |
i won talk say e don tey wey i see this guys tweet make i ask if hes okay alaye don block me sha | negative | train |
this werey carry hin ride run ni shaa | negative | train |
na small play oh e dey twist am like say e dey pick beans | negative | train |
you wey dey command dg abeg rest | negative | train |
na that one be my concern na why e dey pain | negative | train |
wooo e be things the ones who want love meet the ones who just wanna pass time and vice versa they get heart broken and then the innocent hearts get the memo and become rambos infact super rambos the cycle continues like that sad | negative | train |
too dey hear gossip how sure una dey say the snitch dey talk true | negative | train |
like this this guy go fit dey knack threesome while me dey feed mosquito here | negative | train |
e no see money to buy cream again chai buhari don suffer dem ehn | negative | train |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.