text stringlengths 9 279 | label stringclasses 3
values | split stringclasses 1
value |
|---|---|---|
nah patience baba but me personally i no get that coin patience again maybe when i don over belle full sha | negative | train |
baba you dey vex oo but truly wetin she bi want make we help her do beat the boyfriend | negative | train |
i don buy diesel i don clean house i don cook food keep i don buy shayo for yard i don dey wait but you just had to be amaka | negative | train |
lmfaoooooooo abeg behave as per like wey be just button dem dey beg for that one too | negative | train |
the only thing wey these psg team sabi na to dey drip for ig outside france they are just an overrated swansea fc | negative | train |
person voice dey sound like car engine wey dey start | negative | train |
omo person wen i dey depend on for christmas don dey call me boss | negative | train |
do am if e easy or continue your cry cry | negative | train |
on saturday them bring am o i say i will give them mins to be sure they have made up their mind on giving us power after mins light still dey i happy go off gen as i enter house wan siddon light fiaaaaam which kain we get for agungi sef | negative | train |
dem dey beat dem like say dem thief for oba market dis ihiogbe boys of real sociedad dey vex | negative | train |
na only for twitter una no dey like this kain thing | negative | train |
laycon don win bbnaija don end but buhari still remain our presidentwhich kind wahala be this | negative | train |
lmao na real period ammean bro the period wey dem put much fear in there life about it | negative | train |
a naija lady will have money in her bag buy wat she wants herself and shell still ask a guywho is nt her bf or husband or even her father buy sumtin herlike say na him be ur uncle or whether na him bring u com lagos state or na him be ur papa ni️rubbish | negative | train |
but you dey far away baby you far away how i wan take dey with you | negative | train |
wetin psg dey do no dey moral again na | negative | train |
i know if i try to hug or peck my mum ill definitely chop hot slap as a typical katsina hausa woman but i still miss her and i just want to hug her seriously rip mother yaa allah ka bani mata na gari that ill be hugging in moments like this without being slapped | negative | train |
all this ones na grammar hunger dey the street work no dey corruption everywhere na revolution be the key | negative | train |
and dem say na rubbish children dey talk | negative | train |
with that kind english way dey him mouth | negative | train |
be like u don ment finish wetin u dey carry enter my tl naa | negative | train |
if someone had helped me loud this to my dad in e no for be all this one wey dey sup oh | negative | train |
but the thing sef is set up boy will be on his own jeje you will just be missing him more | negative | train |
dear the next time i purchase chicken prepared by lots wife in that your very palms outlet in ibadan a ma ni problem join me warn dem o i don brush tire don almost drink ltrs of water sef signed exasperated customer | negative | train |
shey all the witchcraft vee dey do una dey talk say she is blunt | negative | train |
las las na akon cause this see finish for him self why u go feature nigerian artist so tey e even sing with bred if not where mi for take see chance misyarn like dis | negative | train |
e come be like say na my room be the headquarters of all the mosquitoes wey dey my area overnite i shld av known diz last nytsmhmyself | negative | train |
i have just been scammeddem sell okpa for me dem tell me say na moimoi i come reach house dey chop i think say na my tongue get fault | negative | train |
goddddddddddd dcode na lie abegna alupu dey set rules for the house give mulla e ogaabi nor be mulla be oga for the house | negative | train |
guys make una calm down na e never do you no be only me do this oh allow my phone rest abeg ️ | negative | train |
dem evict am e still dey do i love you tueh god forbid | negative | train |
i swear musa don suffer e be things musa dey see | negative | train |
and make una refund me my money where una carry cause dey debit me twice for package where get as he be | negative | train |
what rubbish wetin chance dey find for here andersson paak i fit managebtw wheres savage | negative | train |
and if the rate of mad people increase for the country anytime soon na una cause am because some reactions wey i dey see for una thread dey make me fear for some people right now awon omo olomo | negative | train |
being born in nigeria is a disadvantage already automatically life don dey lead u if your parents no con get money lol na if u con be first born na nd u con be a arsenal fan | negative | train |
this week has been a crazy one but first off guys this lagos traffic can make you rethink life o omo life go tire you sotey e go be like say na you dey work pass kilode gaan na shey we cant relocate ni and keep patronizing each other | negative | train |
been reading since morning nothing seems to be happening im not feeling like einstein but book wey no enter head go enter hall im tired | negative | train |
i nor blame u sha na twitter people wey hype u na make u dey yarn dis durst | negative | train |
lol chief hustle red o e no easy | negative | train |
so curtis graham u no fit direct beta knife stabbing scene this stabbing looks like the we did in the short film we made im annoyed cos were amateurs making a movie with zero budget and u people are oyibo with plenty equipment woz deez | negative | train |
so if we play watin go happen you fit no score bro | negative | train |
lol this guy just said na my family dey control ogun just to threaten someone lmao im tired of benin city | negative | train |
the wahala now be how go fit understand this english someone whose only qualification is waec | negative | train |
na so dem go continue to dey collide | negative | train |
whats wrong with u people namoney was transferred to med person debited and d money is not in my acctzenith which way na una no sort d first one now e don happen again which way zenithwhy una dey theif person like dis | negative | train |
all these na famzing dem wan cause quarrel bw baba and prof it wee nor work | negative | train |
he wan beg for money na so e dey start | negative | train |
omo if you see as one babe dey shout trust aunty seun to act like why is that aunty screaming shes not in her house me i just dey see dey look how this guys wan break my heart a who tchalla gone | negative | train |
omo na only me de hear dis noise from d street of lagos dangote truck de pass and a car wit siren and all d danfo buses lol dis to prove to una say na naija we de run dis show live | negative | train |
this green leaf sef | negative | train |
so why that man go there dey try help am read am abi na brail him dey read or shorthand | negative | train |
maybe dem village people wan use style get meeting | negative | train |
omah lay and tems wey dey give us good vibe uganda wan come kill our vibe abi them dey ment | negative | train |
but liverpool played tottenham like say na land dem dey struggle | negative | train |
all of dem dey vex me ️ | negative | train |
everyone is always looking at gods face small thing na gods face i dey look if looks could kill e ma ti pa creator but can you even see his face | negative | train |
after sex some girls will be like i know dis all u want wetin u think say d boy want before shey na ur intestine ni | negative | train |
motivational speaker wey nor dey do wetin he talk don drop quote | negative | train |
na wetin wan keep person na im you dey find | negative | train |
na to leave them run go meet biden | negative | train |
lmao alex dey there dey cry like idiot meanwhile leo don reach door | negative | train |
whatever you do in life dont be part of those sitting at the overflow in church e just dey like say you dey listen to audio message im fuming at myself right now | negative | train |
but you no dey baba group dey your dey na na so una wan use your own scatter the peace wey dey the party make you dey chop your ege dey go | negative | train |
she say i de under the influence of high weed na aik start this whole thing i de wait for am for ojota | negative | train |
them no understandso because say na k i dey earni no go fit find love or start a relationship | negative | train |
lol na wetin dem dey promote na verbal abuse | negative | train |
ram wey dey hear wit ear deaf and dumb ram n crippled goat n wrinkled ram n sick goat hiv hegoat n ebola ram free order now its sallah season happy sallah in advance e | negative | train |
is dis hw pple look wen dey go on low cut i look like smigel | negative | train |
u dey here ur coach dey flex bikini babes una don start krul | negative | train |
lmao no be today narain don dey beat vulture tey tey its still the same thank you for banking with us | negative | train |
she na guy b dat oooo even though him don madt | negative | train |
na when you break up with babe some of your guys go begin tell you she been no even fine sef what did you even see in her una de craze so yall knew and didnt tell me | negative | train |
na wa oooooo so somebody cannot wash her pants and spread on the line to dry again so one fool will now come and steal the pants at gunpoint and use his destiny to buy benz which kind wahala be dis this is becoming alarming with each passing day no safe haven again | negative | train |
if you no get bf wey serious can we sideline him | negative | train |
be like the men wey dey like this tweet no understand wetin i mean abeg nau | negative | train |
online i want to make mama proud offline am leaving this house na only me una dey send message up and down | negative | train |
you people like arguing on this app a lot una no dey see the heavy sun wey dey outside now | negative | train |
im tired already billionwetin dem dey renovate shey rat dey chop the furniture niwhich kind thing be this | negative | train |
erica for your mouth ahhh well sha icons no dey negative we dey positive na to plan comot your teeth now for be next agenda | negative | train |
e don tey wen i hear of marlians abi corona don control the crowd | negative | train |
de tin emanate from verified handle na we go fes rake ontop dat one fes | negative | train |
osun west is it only adelekes family dat is in osunwestsendistrict | negative | train |
omo feminist life na struggle oo its stressing my ladies out you men should stop this rubbish behaviours na make una get sense life don dy evolve get sense | negative | train |
you have no idea no push this matter mek i go dey talk wetin i no suppose sef | negative | train |
na una get the company na make una leave us with the upgrade na rich man suppose dey complain ️ | negative | train |
mini bus dey oh few cab wey dem go pack una like sardines | negative | train |
omo what was said to me casually today eh i don sit down think my life i dont know weda mumu is written on my forehead becos im still not understanding how i was looking out for the persons best interests but dem still cuss me na me fuck up | negative | train |
you voice oooo you know voice oooo na wetin dey won do them go do lawless country | negative | train |
funny enough pdp allocated speakership to sw but their bourdillon daddy asked them not to collect and gave it to tambuwal na the same people dey come preach to ndigbo about egg and basket today thunder fire the chicken wey dey lay their eggs | negative | train |
lmao guy them don try bend my doors tire | negative | train |
wuna go d complain say school na scam school na scam fill bank teller now u dey look like big ostrich | negative | train |
steady lightnigerian nepa whatif dat happens den i jus might believe d world wan really end o | negative | train |
️️️️️️️️ wetin we go dey chop again now | negative | train |
may the good lord touch the heart of your debtors this week amen i have over out there and i dey see all of my debtors dey flex well i kuku no get mama or papa so i leave them to god to judge na me wey mumu dey loan like central bank it will not happen again | negative | train |
if only dem listened to an elder wey dey take utaba ️ | negative | train |
this lere to island road ehn the shortcut wey you pass today fit block tomorrow drivers actually need to pray every morning | negative | train |
lmao relationship twitter see wetin una don cause | negative | train |
as big as this country is nobody dey repair earpiece | negative | train |
dis is getting real its as if dis type of luck is not meant for my village people abi the thing dey get routine️️ god abeg e no go better for money | negative | train |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.