text
stringlengths
9
279
label
stringclasses
3 values
split
stringclasses
1 value
i just realised why some people dey get mind owe people money is because even the government sef dey owe with their full chest
negative
train
which country you deywhich flag you dey send to me you dey you dey send me ok keep hiding behind emojis o but that thing dey pain me see what this girl done to me thanks to my
negative
train
now say that again without crying una madrid dey happy sey the little devil dey comot
negative
train
my guys and i are just roaming the streets of ogba looking for cheap street food that we might not even eat i no get appetite sef asas eye adaba is the soundtrack for tonight this thing pain us o e pain us we are depressed together
negative
train
so all of una wen dei find babe una area and school or place of work no reach again youve finished tasting dos ones o di e gwu
negative
train
i swear jide read pass me for that exam i was too confident like wetin baba wan set wey i no go sabi baba sly me
negative
train
my guy we dey together na u wey scarce like water for desert
negative
train
arsenal eh na safety una dey celebrate when others dey win trophy
negative
train
if i was d one in dis type of situation and it was my son riding dat bike i go just cos down dey shout ara adugo e gbami oooo and i go dey cry my heart was literally in my mouth while watching dis vid and how fast she was going
negative
train
choke me daddy but she no tell my neighbor say she get asthma na there we dey like this dey settle
negative
train
we dey fight for a better nigeriadis werey dey here dey do him own evil work e sir we re coming for u soon
negative
train
e be like say rufus just dey online dey wait for heartbreak story today
negative
train
na for civilians body dem dey get power cnn
negative
train
so true babe all those there stories na lamba me self don chop am before everything he said his ex did to him he later do it to me too
negative
train
you sef send me k if e easy
negative
train
lol dem too dey form and las las nah dem dey marry
negative
train
omo na so i go help person set him system and put software finish come mistakenly format the hard drive na we dey settle since ooo
negative
train
ken no fit make heaven sha
negative
train
you country nor dey there too zimbabwe una nor even dey talk self talkless of speak english
negative
train
lol dem tell you say dem wan hear from god focus on yourself big nenki no be you dem want o
negative
train
all jurgen klopp sabi na to dey run up and down like lunatic shiooor
negative
train
theres nothing we do that makes sense i don tire mood till further notice
negative
train
e still dey pain me i dey feel like ano go sleep
negative
train
the things i do for cravings ehn na only god fit help me lai se oloyun tori olorun
negative
train
the pot holes in the road didnt help matters i nearly fly comot from keke finally we got somewhere n hid till the police passed he offered to drive me back but abeg i carry my two legs trek this na my birth month make e no turn my death month
negative
train
na all of una dey code ni your sister too yeah but regardless una two be hoe sha i dey always seem im tweets
negative
train
e sha don stain una cloth una nor pure again
negative
train
e be like say our daddy don dey ment his handle is down down
negative
train
oya sister rest na or you just like to cry kpele ooo continue im bringing bucket im saying it again chike did not win becos hes igbo you can die now
negative
train
this idiot don carry for illorin on number of occasion i cant stop counting oga friday thats is foolish name na f division i sabi am wella
negative
train
in this life money is the root of all evilbut you see povertypoverty its the entire fking forest see how grown men and women dey mumu their family name all for k ontop song wey dey cause ear cancer
negative
train
too bad arewa iphone crew instagram people why na why you de embarrass us like this na why
negative
train
na all these kind signings you dey always envisage go bring problem between me and you one day na so you start willian that time and today dem don sign am
negative
train
loooooooool rotfl its dis kain lie dat killed ananias and sapphira im not kissing till i marry
negative
train
anyone that might have seen me earlier today must have thought that im crazy no dear na stress wan kill me
negative
train
e be like sy all of una for dy mad tonight lets fvcking see the votes
negative
train
the nd framecheck him ear welle be like say he dey chop through hin ear because the thing just dirty anyhow like say them drop bed crumbs for ground handsome man
negative
train
person wey him carry don go still dey enter worldwide chart wey ur fave no see enter jokes on u
negative
train
lmaooooo na wetin nigeria dey do to us be that sha
negative
train
i no fit if i dey smile
negative
train
hate when my premonition tells me things and i dont do it immediately now whole breakfast has casted all over the floor who has cleaning company please no be more go do this wahala wit all these oil please who has breakfast let me visit them abeg while they are cleaning
negative
train
fun to chat with don dey bill me k shey bi una say na contact she lost why una no tell me say she lost money too
negative
train
now wey i need your help you nor help me the time wey you go wan come help me i nor go want your help that time so you go get out by then
negative
train
any man get e specs for e partner someone go like the one wey sabi french and english someone go like the one wey sabi hausa sef blackest one na e some pple like even bomb blanca na some man e choice but u see this smelly mop and stinky pple abeg no man like una una pass go wash
negative
train
some of dis artist na just money make dem fresh make una see fireboy see as d guy be na e be like who no dey see food chop
negative
train
after a funeral service americans what a great loss nigerians abeg pass me salt make i add for dis rice dem no cook am well
negative
train
lol wahala for who waste data for babe wey no go fit sub for you
negative
train
i take god beg my lagos pple once una don empty dat warehouserelieve materials for covid light up d warehouse i hate nonsense man is not kind to mankind wier is the love
negative
train
the way your network act sometimes can even make some one use provocation tey scatter e phone god see as network dey frustrate people why today all of night
negative
train
how chelsea wan take win second half like this na na win either half i bet o crystal palace lite about to tear my ticket
negative
train
i thought itll be comfortable wit my fave not in there anymorebut wit him out here i dey get more heart attack
negative
train
who go con dey gist with me
negative
train
na ur fone abi your subscription dem dey take watch am
negative
train
me i cant wait to leave dis sch na passport be dis abi warris dis one again nsuk wil not kill person haba
negative
train
lmao abuja guys are crying cuz of traffic theyve been uploading it everywhereincluding whatsapp make una taste wetin we dey feel for here too
negative
train
na catfish i do i no kill person saratu
negative
train
these set of house mates sha wetin dey their head na how to come out of the house and become celebrities social media verification etc etc yeye
negative
train
what iphone will cause ehn even apple no go fit handle am
negative
train
ode niyin walaiyou are abelejayannnn rd wey dey give you joy with your fc jersey i still collect am from you after beating you home and away you better shut f up
negative
train
e go come shock am sey dem fire am after weeks
negative
train
imagine bab go dey chop yur money still dey stress you on top i go craze oooo
negative
train
lol na pipu wey no get money dey sleep pass ooo
negative
train
e bi like say collect na turn by turn today na our turn
negative
train
if you are single please avoid watching erica and kidd tonight you fit use vex go entangle your maigard for outside or worse still ring up your ex
negative
train
baba help me i cant afford to miss this job all i need it small boost so i can travel down the uyo from ph e no easy to get job for this coro period
negative
train
lmao person pikin don almost roll comot for pitch
negative
train
e no just work for me
negative
train
open on the island na you really dont expect me to leave the whole of lekki to ikeja just for donuts i mean i can but my car too dey chop fuel please na you guys can even start selling from my house or give me id be your dealer on the island please na
negative
train
wereye be like say you go remove naira from your name ooo everywherenaira don corrupte con be like say na you de make fuel price de rise sef
negative
train
mehn yeah im a lion hard guy hard guy but lion sef dey cry this is not fair this candle procession and the stories that followed really got teary where did we get it wrong
negative
train
na only weeks wey i don get this license and this one already wants me to help her sign a document claiming shes got arthritis and ulcer so she can manipulate her nysc whatever oluwa this isnt what i trained for
negative
train
una jos attitude no fit let una meuvve till yall learn to appreciate the truth learn to appreciate talent not connection and small money songs only get played on air or talked about online wen him show loyalty to yall wen last artist blow from jos
negative
train
na this girl wey dey make me kolo ye
negative
train
omooo innocent dey vex this night sha see wetin maguire don cause
negative
train
e dey pain dem die
negative
train
unless someone tell me motigbana by olamide is very much worth the mb am not taking that risk na so i do wey puna drop up till now my mb still dey pain me
negative
train
pediatrics wardround consultant madam this ur pikin don get measles before mother na only once e don convulse consultant
negative
train
if burna had won that grammy small thing e for don dey say win a grammy and come talk later
negative
train
no light no football to watch no game to hold body sef transfomer don spoil no bae to quarantine with some of us no go dey well in this social distancing period
negative
train
e no funny to me jor u seek equality yet you give so much preference to yourselves equality my foot equity my left yansh we were all humans first before gender set in whats all these na
negative
train
see wetin i yarn that time someone got those hotels for don record u handed over bodies to soldiers way dey shoot
negative
train
na so dem de do the thing man pikin never sabi anything
negative
train
im ok with not having light what i dont like is this unnecessary teasing dem go bring light u go off gen dem go take am back do i look like a joke to them ill lay curse on them o
negative
train
they said im eating like a thief in this house no be una fault o na corona cause am
negative
train
i neva see ugly gurls wey dey support na giraan dey chealshit
negative
train
i hear say dem ban watsapp and fb for one state in dis naija abi na illiteracy or democracy
negative
train
if i talk wetin my eyes don see
negative
train
barca fans crying more than juve fans wetin e hand dey do for him back how many times was ronaldo fouled in the box yall pretend not to see all that the ref made good calls when cr was held in the box right
negative
train
belle get why e dey for front ooo
negative
train
the lady recording this video lacks respect whats i love this boy you see man wey be captain wey defend una you dey call am boy
negative
train
the excitement of chelsea fans in the comments check their pages now na so so curse dem dey curse
negative
train
na wa o see how dem hug as if say na fight
negative
train
since i don de bayelsa i never see person like nengi where una de hide
negative
train
boss you dun see wetin police do for rupkokwu today cause of naira
negative
train
come and date people like us una no gree shey e don happen now everybody go rest
negative
train
allah ya isa auto refresh i just saw something and was about viewing profile now i no fit see am again
negative
train
i swear na wetin me sef dey fear be that ooo make he no go follow trump mouth support one side of the war cause we go suffer gan we wey we never fight boko haram finish na wan con go face iran single technology wey no get omo make we forget ham we are all dead
negative
train
una nor dey update for aftanun abi na us work una dey do
negative
train
yeah na tools i use for work and the money if dem comot am next year e go pay me o
negative
train
e go be like say na kerosene i dey drink
negative
train